|
Title: Nigeria is known for scam by the people of the world,while we seeam as street. Post by: martyns on January 09, 2023, 10:45:29 PM Nigeria don dey among countries wey dem see say na dem Sabi scam pass for the world,and the way me I see the thing,e be like say we take glory inside the talk.So tey we don kukuma dey Callam "street."
Why e be say na dis one wey be like e bad nai people of the world go carry Sabi our name? Title: Re: Nigeria is known for scam by the people of the world,while we seeam as street. Post by: Fivestar4everMVP on January 10, 2023, 08:54:49 AM Nigeria don dey among countries wey dem see say na dem Sabi scam pass for the world,and the way me I see the thing,e be like say we take glory inside the talk.So tey we don kukuma dey Callam "street." People wey dey see and tag people of Nigeria as the most scammer in the world get something for their mind, is either dem dey jealous us, or they just get natural hatred for Nigeria, as far as I know, Nigerians no scam pass Philippines, Indians and some other Asian countries, and i tell you something, the thing don bad reach the level now wey be say, somebody from Philippine fit scam somebody from USA, and when they ask the USA person where the person wey scam him or her come from, he or she go talk say the person na from Nigeria, na like this the whole thing take spread and now, most people around the world dey see Nigerians as the most scammers, which sincerely, no be true.Why e be say na dis one wey be like e bad nai people of the world go carry Sabi our name? Title: Re: Nigeria is known for scam by the people of the world,while we seeam as street. Post by: Charles-Tim on January 10, 2023, 09:11:40 AM Why e be say na dis one wey be like e bad nai people of the world go carry Sabi our name? Nigeria is the most populous country in Africa, sixth in the world. Having the highest GDP in Africa. Which means, even as Nigeria has bad leadership and mismanagement, it is a country that is recognized in the world. But there is high rate of unemployment that makes educated individuals not to have job or either underemployed and not living up to expection, but suffering in poverty.People wey dey see and tag people of Nigeria as the most scammer in the world get something for their mind, is either dem dey jealous us, or they just get natural hatred for Nigeria, as far as I know, Nigerians no scam pass Philippines, Indians and some other Asian countries It is like you are comparing white to white or yellow to yellow (https://www.analyticsinsight.net/top-10-scamming-countries-in-the-world-in-2021/). Victims are unable to trace scam to the country that the scammers are because the scammers use VPN and lied to victim that they are from another country, it is only traced through research that the scammers are from a particular country.Title: Re: Nigeria is known for scam by the people of the world,while we seeam as street. Post by: Dzwaafu11 on January 10, 2023, 04:18:20 PM Op it seems funny but you bring serious Mata to discuss about no be I fit talk say no be Nigerian be the best scammers country even the scammers wey they country no they use naija location so people just they predict and some get hatred for country if not how person wey they another country go know wetin they sup for here but me I they sure say naija boys they run the Mata 😊fast fast they no they carry last for the thing but that one no means say na for naija best scammers they.
Title: Re: Nigeria is known for scam by the people of the world,while we seeam as street. Post by: EarnOnVictor on January 10, 2023, 04:51:14 PM I've seen reasonable people, especially foreigners defending Nigerians times without a number. These are the people that have been here, so they know what's going on and concluded that Nigerian scams are overexaggerated. Desperation and poverty have pushed many Nigerians into scams, but still, the scams in the country are mainly romance scams. Many Nigerians might be engaging in this which pushes our scam rating high, but the true scammers are foreigners in advanced countries, not Nigerians.
We should try not to wash our dirty linen outside, and I know with an improved economy and welfare, all these would subside. Title: Re: Nigeria is known for scam by the people of the world,while we seeam as street. Post by: Rruchi man on January 10, 2023, 05:55:05 PM Why e be say na dis one wey be like e bad nai people of the world go carry Sabi our name? It is normal that people always remember the bad first before the good. But don't let it define you as person from Naija. Take am personally as your responsibility just like the way some other Nigerians dun take am to change that Narrative as much as they can by being better Nigerians and creating a better image for the country. Better truthful and trustworthy persons still dey inside this our country, but the matter na say the number dey reduce. Make we try be better Nigerians so hope go still dey. Title: Re: Nigeria is known for scam by the people of the world,while we seeam as street. Post by: Zaguru12 on January 10, 2023, 06:45:14 PM I've seen reasonable people, especially foreigners defending Nigerians times without a number. These are the people that have been here, so they know what's going on and concluded that Nigerian scams are overexaggerated. Desperation and poverty have pushed many Nigerians into scams, but still, the scams in the country are mainly romance scams. Many Nigerians might be engaging in this which pushes our scam rating high, but the true scammers are foreigners in advanced countries, not Nigerians. We should try not to wash our dirty linen outside, and I know with an improved economy and welfare, all these would subside. The oyinbo people Dey always tag every black man as criminals but na dem scam pass. Make I use Hushpuppi as case study shey him matter no be only am Dey involve even some white’s follow y dem Dey take only him name shine. We go always look like scammers for them eyes then after that we selves Dey play along. We Dey take the hardship of country as license to commit crime which to me na bad thing. We need to be patriotic citizens no matter our conditions Title: Re: Nigeria is known for scam by the people of the world,while we seeam as street. Post by: HajiBagi on January 10, 2023, 09:20:41 PM This matter wey people dey tag nigeria bad no be small thing and na our leaders or government na them dey cause am, because how come person go take many years study and him no go get work last last na Street him go end and still family go dey give am problem dey frustrate him life, so how him go take live life? and this days now parents are also among that make some young men got into criminals activity, as the matter be so, no be only Nigeria people be scammers he get some countries wey them do am pass nigeria but you una know say as bad belle wey somes countries be dey want paint nigeria negatively because they get something wey be say we nigeria get pass them.
Title: Re: Nigeria is known for scam by the people of the world,while we seeam as street. Post by: CryptopreneurBrainboss on January 10, 2023, 09:21:47 PM Nigeria don dey among countries wey dem see say na dem Sabi scam pass for the world,and the way me I see the thing,e be like say we take glory inside the talk.So tey we don kukuma dey Callam "street." Why e be say na dis one wey be like e bad nai people of the world go carry Sabi our name? Make I shock you, if you dey talk of real scammers like men wey dey work with laptop defraud companies, organization wey be say dem be big shot, Nigeria no even follow for top 5 or ten self but na just say our lavish lifestyle dey kill our name because dem know say normally we poor for this side so anybody wey come dey live over large as our people sabi do na scammers. Also our African brothers dey portray demselves as Nigerian away most times so when dey catch dem dey gi say na Nigerians. Nigerians are hard workers like the real ones. Oyah see us for here na, e get any other people wey hustle pass us I mean posting hustle oh no be all those bounty hunting (even there we still get representation). People self come dey jealous as e come belike we dey get am easily when den no realize say the level of hustle wey we dey put inside this forum much pass wetin others dey put in and we suppose dun get more recognition then dis Sha just no reason am too much, no be say we dey celebrate fraud but Nigerian just dey find anything wey go make dem happy. We sabi find humor in every situation that's why e dey like we dey celebrate the fraud but Jo be so, give any Nigeria work na and see how him go over deliver instead wanting to join the street. That way self no easy as ritual dun enter the whole thing and wetin many people dey do now na ritual come use street cover up. Title: Re: Nigeria is known for scam by the people of the world,while we seeam as street. Post by: EarnOnVictor on January 11, 2023, 09:17:35 AM I've seen reasonable people, especially foreigners defending Nigerians times without a number. These are the people that have been here, so they know what's going on and concluded that Nigerian scams are overexaggerated. Desperation and poverty have pushed many Nigerians into scams, but still, the scams in the country are mainly romance scams. Many Nigerians might be engaging in this which pushes our scam rating high, but the true scammers are foreigners in advanced countries, not Nigerians. We should try not to wash our dirty linen outside, and I know with an improved economy and welfare, all these would subside. The oyinbo people Dey always tag every black man as criminals but na dem scam pass. Make I use Hushpuppi as case study shey him matter no be only am Dey involve even some white’s follow y dem Dey take only him name shine. We go always look like scammers for them eyes then after that we selves Dey play along. We Dey take the hardship of country as license to commit crime which to me na bad thing. We need to be patriotic citizens no matter our conditions Title: Re: Nigeria is known for scam by the people of the world,while we seeam as street. Post by: Sexylizzy2813 on January 13, 2023, 05:34:30 AM No place wey this scam of a thing no dy oh, e dy everywhere but our problem be say we too do , over Sabi dy worry us. If we get small cash we don start to show say we don arrive but the main piple wey dy do am dy collect better cash no dy cough self. So when other contri piple see us them no need my village native doctor to tell them say nah fraud give this person moni becos we don use our hand take exposed ourselves.
Some piple dy see we blacks as piple wey no fit live large without diving inside bad thing, well I no blame them Sha, na the slave trade we still dy smell for our body nai cos am. If our contri don advance like those piple wey open our eyes right from the beginning all these yama yama name for no stain us so. Title: Re: Nigeria is known for scam by the people of the world,while we seeam as street. Post by: RockBell on January 19, 2023, 04:12:47 PM Nigeria don dey among countries wey dem see say na dem Sabi scam pass for the world,and the way me I see the thing,e be like say we take glory inside the talk.So tey we don kukuma dey Callam "street." I tell you my brother the thing no they sweet me at all, for all these embassy guys to grant Nigeria visa now na problem because of waiting they done tag us and if na scam nigeria no scam reach all this oyinbo guys both their male and female esspecially for crypto, but any small thing now they go carry tittle give us. The truth be say our people to get for body if an that one,I know say he no easy but even at that no be excuse to scam.Why e be say na dis one wey be like e bad nai people of the world go carry Sabi our name? Title: Re: Nigeria is known for scam by the people of the world,while we seeam as street. Post by: KupaCrypto on January 22, 2023, 08:19:24 PM Make I shock you, if you dey talk of real scammers like men wey dey work with laptop defraud companies, organization wey be say dem be big shot, Nigeria no even follow for top 5 or ten self but na just say our lavish lifestyle dey kill our name because dem know say normally we poor for this side so anybody wey come dey live over large as our people sabi do na scammers. Also our African brothers dey portray demselves as Nigerian away most times so when dey catch dem dey gi say na Nigerians. Nigerians are hard workers like the real ones. Oyah see us for here na, e get any other people wey hustle pass us I mean posting hustle oh no be all those bounty hunting (even there we still get representation). People self come dey jealous as e come belike we dey get am easily when den no realize say the level of hustle wey we dey put inside this forum much pass wetin others dey put in and we suppose dun get more recognition then dis Sha just no reason am too much, no be say we dey celebrate fraud but Nigerian just dey find anything wey go make dem happy. We sabi find humor in every situation that's why e dey like we dey celebrate the fraud but Jo be so, give any Nigeria work na and see how him go over deliver instead wanting to join the street. That way self no easy as ritual dun enter the whole thing and wetin many people dey do now na ritual come use street cover up. This forum I believe say na Nigerians full oo, even to do the scamming hustle no easy too bcOs before u scam oyibo person you need some level of smartness, and e no easy at all. Nigerians no scam reach some kind countries just that na our own dey too pronounced, and that na becos we too like lavish lifestyle. Title: Re: Nigeria is known for scam by the people of the world,while we seeam as street. Post by: Belarge on February 09, 2023, 07:06:20 AM Na only bad thing Dem dey know our naija for, and na so e dey always be, the only scam I know say naija dey do sef na only Yahoo Yahoo, and we get other countries wey do Yahoo Yahoo pass naija,
I don hear of so many stories where U S citizens break through their government account and thief better money, which person for niaja wey don do that kind thing, so make Dem leave naija alone, I no get plenty talk to talk for this matter abeg Title: Re: Nigeria is known for scam by the people of the world,while we seeam as street. Post by: CryptSafe on February 09, 2023, 09:32:46 AM Nigeria don dey among countries wey dem see say na dem Sabi scam pass for the world,and the way me I see the thing,e be like say we take glory inside the talk.So tey we don kukuma dey Callam "street." Why e be say na dis one wey be like e bad nai people of the world go carry Sabi our name? I really do not think Nigerians and Nigeria is widely known for only bad things. There are good Nigerians out there making Waves and making good name for the country also, earning a good and legit business. In as much as there are Nigerians virtually in almost every part of the world, they are making the country proud. I believe it is the situation of the country that leads to all these bad name calling of Nigeria and Nigerians in diaspora. If the system of government here is favourable and economic growth is in a growing state, I do not see any reason why people would get themselves involved in illegal activities just to make a living but the situation of the country is not the type that one would seat and watch but think of alternative means of survival. That is the situation of things in Nigeria. If the government can not deliver on the the dividends of democracy, the people lacks capital to start up their various businesses what do you expect and I ask who is to be blamed? Title: Re: Nigeria is known for scam by the people of the world,while we seeam as street. Post by: Broadanbig on February 09, 2023, 09:29:40 PM Omo see make I Yan you the Koko, Naija dey learn work for scam things. According to oga brainboss, him say Naija no even reach the top ten scam countries in the world and wetin him Yan na true. Oyibo na Dem get the work. Na peanut the Bois Dem wey dey claim say Dem dey run the system dey collect. Anyhow de matter be me I believe say that one no pure at all. No be everybody for Naija wey be scammer but the matter be say man want to hustle to out food for table since them no get any option and Dem come call am street. Omo for the matter of streets as you call am, Naija dey learn work for that one but me I believe say soonest things gonoure for we country and Bois go soon dey reason well.
Title: Re: Nigeria is known for scam by the people of the world,while we seeam as street. Post by: Aliosky on February 11, 2023, 10:52:15 AM Nigeria don dey among countries wey dem see say na dem Sabi scam pass for the world,and the way me I see the thing,e be like say we take glory inside the talk.So tey we don kukuma dey Callam "street." I tell you my brother the thing no they sweet me at all, for all these embassy guys to grant Nigeria visa now na problem because of waiting they done tag us and if na scam nigeria no scam reach all this oyinbo guys both their male and female esspecially for crypto, but any small thing now they go carry tittle give us. The truth be say our people to get for body if an that one,I know say he no easy but even at that no be excuse to scam.Why e be say na dis one wey be like e bad nai people of the world go carry Sabi our name? Title: Re: Nigeria is known for scam by the people of the world,while we seeam as street. Post by: HajiBagi on February 12, 2023, 12:56:22 PM Op it seems funny but you bring serious Mata to discuss about no be I fit talk say no be Nigerian be the best scammers country even the scammers wey they country no they use naija location so people just they predict and some get hatred for country if not how person wey they another country go know wetin they sup for here but me I they sure say naija boys they run the Mata 😊fast fast they no they carry last for the thing but that one no means say na for naija best scammers they. Yeah, I support your movement bro, some countries dey wey they wan paint our country bad, all this white people get technology materials pass Nigeria and they even Sabi like say them they use charm, bad Belle too much because of they see say Nigeria get experience pass them, but sha na our governments dey give them mouth to talk waiting them no see, if to say them they employ youth's for work boys no fit go street to hustle. Title: Re: Nigeria is known for scam by the people of the world,while we seeam as street. Post by: Wiwo on February 12, 2023, 02:21:04 PM Why e be say na dis one wey be like e bad nai people of the world go carry Sabi our name? Nigeria is the most populous country in Africa, sixth in the world. Having the highest GDP in Africa. Which means, even as Nigeria has bad leadership and mismanagement, it is a country that is recognized in the world. But there is high rate of unemployment that makes educated individuals not to have job or either underemployed and not living up to expection, but suffering in poverty.People wey dey see and tag people of Nigeria as the most scammer in the world get something for their mind, is either dem dey jealous us, or they just get natural hatred for Nigeria, as far as I know, Nigerians no scam pass Philippines, Indians and some other Asian countries It is like you are comparing white to white or yellow to yellow (https://www.analyticsinsight.net/top-10-scamming-countries-in-the-world-in-2021/). Victims are unable to trace scam to the country that the scammers are because the scammers use VPN and lied to victim that they are from another country, it is only traced through research that the scammers are from a particular country.There is no doubt the fact that there is a high rate of unemployment /underemployment in Nigeria and the rate of poverty is high in Nigeria as a result of corruption stealing of government money and poor anti citizens' government policy. - But we should know that we still have some youths who are not legit within Nigeria and their are involved in crimes such as. - Rituals, armed robbery, kidnapping and internet frauds. this has been exposed many times just because their want to live above their means and the rest of the world has a bad experience about Nigerian scammers. -We also have other Nigerian youths who are legitimately working hard just like me and you. The big answer to this is that. - Day in and day out, 9ja youth are also doing well in other positive things and contributing to global development, this can be seen in various sectors, such as ICT, Software entertainment industry. The Topic of scams should not only be attributed to Nigerian alone but all the other parts of the world, how then do we protect ourselves from scammers and hackers is the big question that we need to provide answers to because, in one way or another, we have all be scammed at one point. - cryptocurrency is an independent financial tool, at the same time scammers can use it to be untraceable Title: Re: Nigeria is known for scam by the people of the world,while we seeam as street. Post by: Merit.s on February 13, 2023, 10:37:28 PM Na oyinbo teach Naija ma scam na just say Naija pipo too loud,if not we no go dey bugga with scam. Naija dey learn for where those oyinbo dey all the best hackers no be that side e dey,moreover na them provide tools wey we dey use. All the btc hacks wey we don hear for forum,e no relate to Naija at all. My pple ma we no bother ourselves, we still dey learn for where oyibo dey. I guess because say Naija pple dey every country wey you go than any Africa country citizens na e make dem dey give us the charge.
Title: Re: Nigeria is known for scam by the people of the world,while we seeam as street. Post by: Smartvirus on February 14, 2023, 11:39:10 PM Na oyinbo teach Naija ma scam na just say Naija pipo too loud,if not we no go dey bugga with scam. Naija dey learn for where those oyinbo dey all the best hackers no be that side e dey,moreover na them provide tools wey we dey use. All the btc hacks wey we don hear for forum,e no relate to Naija at all. My pple ma we no bother ourselves, we still dey learn for where oyibo dey. I guess because say Naija pple dey every country wey you go than any Africa country citizens na e make dem dey give us the charge. No matter how e be, I no go ever see my people as bad people. We Nigerians na very good people, people way sabi care for one another especially when we meet for another man land, people way like jolli with ourselves and na so we sabi play kwa. E just dey unfortunate say, people way put magomago for ours system and way dey direct the evils way don turn our government to dey this corrupt no go ever commot for our body. Them don be sucking blood way don fatten up inside our skin so tay, them don big pass the hole way dem follow enter before We no own scam, we reject am in everyday and that's why, we dey try everyday to teach our people say, e no good and our government no smile with am at all. We go dey clean our house and make them way dey tag us try clean therr house too. Na there dirty don fine us come so. |