Title: Godwin Emefiele declared WANTED by State Security Service Post by: Rruchi man on January 16, 2023, 01:31:09 PM Quote Human rights lawyer and Senior Advocate of Nigeria, Femi Falana, says the Governor of the Central Bank of Nigeria (CBN), Godwin Emefiele, has not returned to the country following allegations of terrorism financing levelled against him by the Department of State Services (DSS). source (https://www.channelstv.com/2023/01/15/emefiele-hasnt-returned-to-nigeria-should-be-arrested-on-arrival-falana/)How una see this matter, nor be this man wey dey do like say everywhere for e side dey clean, how come this kind case dey come up against am? How come say e get this kind case, abi dem wan use am pursue am from that place based on say e dey worry dem? I nor just know how to reason the matter follow. You may be wondering why I have that perspective, but see wetin dem still do Sanusi Lamido when e be CBN governor. Quote President Goodluck Jonathan of Nigeria removed the governor of the country’s central bank from his post on Thursday, after the bank governor repeatedly charged that billions of dollars in oil revenue owed to the treasury was missing. source (https://www.nytimes.com/2014/02/21/world/africa/governor-of-nigerias-central-bank-is-fired-after-warning-of-missing-oil-revenue.html)so what do you think? Title: Re: Godwin Emefiele declared WANTED by State Security Service Post by: Frankolala on January 16, 2023, 05:59:36 PM If this is reality then Nigeria is always giving out all their treasures to criminals that are heartless,they steal the countries funds and inflate poverty and hardship on the people. They will come outside and act like saints as if they want the betterment of our country,how this country go better with all these stealing of public funds in your possession
Nigeria issue dey pain me because this caucus just dey there dey do our funds anyhow and we go dey cry,nothing we fit do. Nigeria's corruption is getting high everyday by day. I suspect this man will all these him new money things wey e dey bring come the country. If it is a lie,then the government have gang up to mess him up. Title: Re: Godwin Emefiele declared WANTED by State Security Service Post by: Davidvictorson on January 17, 2023, 05:22:50 PM Quote Human rights lawyer and Senior Advocate of Nigeria, Femi Falana, says the Governor of the Central Bank of Nigeria (CBN), Godwin Emefiele, has not returned to the country following allegations of terrorism financing levelled against him by the Department of State Services (DSS). source (https://www.channelstv.com/2023/01/15/emefiele-hasnt-returned-to-nigeria-should-be-arrested-on-arrival-falana/)How una see this matter, nor be this man wey dey do like say everywhere for e side dey clean, how come this kind case dey come up against am? Title: Re: Godwin Emefiele declared WANTED by State Security Service Post by: Cryptomultiplier on January 17, 2023, 08:12:41 PM Quote Human rights lawyer and Senior Advocate of Nigeria, Femi Falana, says the Governor of the Central Bank of Nigeria (CBN), Godwin Emefiele, has not returned to the country following allegations of terrorism financing levelled against him by the Department of State Services (DSS). source (https://www.channelstv.com/2023/01/15/emefiele-hasnt-returned-to-nigeria-should-be-arrested-on-arrival-falana/)How una see this matter, nor be this man wey dey do like say everywhere for e side dey clean, how come this kind case dey come up against am? I hope he is vindicated if found guilt free with substantial proof of whatever business he was involved in released and examined properly. Title: Re: Godwin Emefiele declared WANTED by State Security Service Post by: Agbe on January 17, 2023, 08:58:01 PM hat story dem sae na lie. Godwin Emefiele don resume work amist di propaganda arrest tori. Those allegations were level against di guy by di politicians who wan tif money bcoz di guy hold di new money very tight and he wan release am after di election so di tin dey worry dem and now im dey send messages to all phone numbers
Quote Don't wait till January 31, 2023, to deposit your old N200, N500, and N1,000 banknotes with your bank or agent. Visit www.cbn.gov.ng for more info. , and everyone is expected to dispose di old currency before di deadline and politicians never get di new money enough 2 buy vote so di tin e don soak dem 4 throat. Nai make dem dey bring dis allegations. Me if di CBN policy go favour di poor oboy I go happy die. Title: Re: Godwin Emefiele declared WANTED by State Security Service Post by: Mpamaegbu on January 18, 2023, 06:07:28 AM so what do you think? E don tey wey dem supposed even run dat Emefiele check, far before im declare for presidency sef. See how owa banks dey exploit us with unnecessary debits and him nor fit caution dem. If dem tell you how much wey dem take colour owa naira all in the name of changing it, you go weep. Godwin Emefiele nor pure. Na kura him be. Title: Re: Godwin Emefiele declared WANTED by State Security Service Post by: EarnOnVictor on January 18, 2023, 07:01:02 AM I shock as I see dis headline from u, that na why I dey always tell people to sabi d source where dem dey read news. No be Naija alone, news outlets mata in everything we do if we no won dey look like a liar after issuing it out. Many tins dey sup 4 Naija now and d desperate politicians won put petrol onto a burning fire. Their plan na to arrest Emefiele by framing him to achieve their aims, but dem never succeed till now. Emefiele done fully resume office amidst arrest speculation, nobody still arrest am till today.
Wetin new be say more police don dey around in house, no body know d reason yet, maybe na to provide more protection or na to make sure e go court again 4 d Paris Club refund case today, who know? Title: Re: Godwin Emefiele declared WANTED by State Security Service Post by: uchegod-21 on January 18, 2023, 11:59:50 AM hat story dem sae na lie. Godwin Emefiele don resume work amist di propaganda arrest tori. Those allegations were level against di guy by di politicians who wan tif money bcoz di guy hold di new money very tight and he wan release am after di election so di tin dey worry dem and now im dey send messages to all phone numbers Quote Don't wait till January 31, 2023, to deposit your old N200, N500, and N1,000 banknotes with your bank or agent. Visit www.cbn.gov.ng for more info. , and everyone is expected to dispose di old currency before di deadline and politicians never get di new money enough 2 buy vote so di tin e don soak dem 4 throat. Nai make dem dey bring dis allegations. Me if di CBN policy go favour di poor oboy I go happy die. Agbe, I see sense for wetin you talk. The whole drama fit be say na the naira redesign dey cause am. But be it as it may, me sef no come trust that Emefiele again sef. Since the day wey him use N100,000,000 pick form to become president of Nigeria, na the day I lose interest where him dey. If to say na sane country him for done resign. Title: Re: Godwin Emefiele declared WANTED by State Security Service Post by: Marykeller on January 18, 2023, 02:21:30 PM When the politician is up against you, they will find ways to do you dorty so that you go look bad in the eyes of the masses. All this accusations na because of new naira notes implementation wey the CBN give. As em be so the CBN governor d properly guided by the military men to prevent the DSS to arrest am.
Make we see how the ball go roll-out cos as this country d so, na different story wey we d hear every given day Quote Don't wait till January 31, 2023, to deposit your old N200, N500, and N1,000 banknotes with your bank or agent. Visit www.cbn.gov.ng for more info. , and everyone is expected to dispose di old currency before di deadline and politicians never get di new money enough 2 buy vote so di tin e don soak dem 4 throat. Nai make dem dey bring dis allegations. Me if di CBN policy go favour di poor oboy I go happy die. CBN una ask Nigeria citizens to return their old naira notes to the banks which they did, and the same bank wey you ask them to deposit their old naira notes are yet to dish out the new naira notes you order them to. No be to tell you how funny the country d so. As far as I can tell so, this their deadline(31st Jan.) no go work. Title: Re: Godwin Emefiele declared WANTED by State Security Service Post by: Majestic-milf on January 18, 2023, 02:45:34 PM One tin wit politics be say pesin no go fit know who come dey talk truth and who dey lie. I hear say e rush go abroad to hide e face from facing the law, but e don come back. Nah so e just dey jump from one issue to another. First nah the redesigned naira notes wey Senate fes call am up for so e go explain, now nah this allegate say e dey fund terrorism. Tomorrow we go hear say dis mata na fake and unfounded news and na so e go end.
I just wonda wen we politicians go stop all this messy acts just to cover up their dirty deeds. Title: Re: Godwin Emefiele declared WANTED by State Security Service Post by: Mr.right85 on January 18, 2023, 05:13:29 PM hat story dem sae na lie. Godwin Emefiele don resume work amist di propaganda arrest tori. Those allegations were level against di guy by di politicians who wan tif money bcoz di guy hold di new money very tight and he wan release am after di election so di tin dey worry dem and now im dey send messages to all phone numbers Quote Don't wait till January 31, 2023, to deposit your old N200, N500, and N1,000 banknotes with your bank or agent. Visit www.cbn.gov.ng for more info. , and everyone is expected to dispose di old currency before di deadline and politicians never get di new money enough 2 buy vote so di tin e don soak dem 4 throat. Nai make dem dey bring dis allegations. Me if di CBN policy go favour di poor oboy I go happy die. Agbe, I see sense for wetin you talk. The whole drama fit be say na the naira redesign dey cause am. But be it as it may, me sef no come trust that Emefiele again sef. Since the day wey him use N100,000,000 pick form to become president of Nigeria, na the day I lose interest where him dey. If to say na sane country him for done resign. Na d design dem dey follo bt stil on stil, eida truth dey d CBN governor nata or not, notin dem go stil do normally. Title: Re: Godwin Emefiele declared WANTED by State Security Service Post by: KupaCrypto on January 22, 2023, 07:32:42 PM One tin wit politics be say pesin no go fit know who come dey talk truth and who dey lie. I hear say e rush go abroad to hide e face from facing the law, but e don come back. Nah so e just dey jump from one issue to another. First nah the redesigned naira notes wey Senate fes call am up for so e go explain, now nah this allegate say e dey fund terrorism. Tomorrow we go hear say dis mata na fake and unfounded news and na so e go end. That em abroad trip na em annual leave oo, em been go on leave so as em come back nai the rumuor of em possible arrest come surface online, but I believe dey no go fit arrest am now, na when em come down as CBN governor dem fit arrest am,I just wonda wen we politicians go stop all this messy acts just to cover up their dirty deeds. E get one page wey I read why DSS boss come out come talk say dem no raid em office say the story na fake, so we still dey look how the matter go be, This government na joke sha... We no know who to believe and who not to ok ...na to follow dem as dey want am Title: Re: Godwin Emefiele declared WANTED by State Security Service Post by: Enjoyment on January 24, 2023, 11:49:24 PM Brethren dis matter no be here oo, as the matter be now me feel say na this kind thing na him fit cause all this issues wey dey for where new naira notes dey.
This country is so sweet., Where are we heading to? Now who are we going to listen to? Is it the DSS, or the central bank of Nigeria governor for the new naira notes, all this matter is it not confusing, nawao but we must find solution to it. |