Bitcoin Forum

Local => Nigeria (Naija) => Topic started by: Kodec5 on August 12, 2023, 04:26:32 PM



Title: Massive support for @Igebotz merit source application
Post by: Kodec5 on August 12, 2023, 04:26:32 PM
I just dey go through the Bitcoin forum discussion (Meta) I come see one of our senior man for this forum him send application for merit source on behalf of the Nigerian local board. I want bring am to some people notice wey never dey informed.
Wetin come surprise me be say the kind support the community dey give this our senior man by name @Igebotz dey sweet cos everyone dey in support and I sure no be only our local board members.
Normally with everything him submit for the application dey 100% correct and no doubt from any angle, now I don understand say e dey really pay when we dey always abide by the forum rules and regulations.
This na the link to the application… https://bitcointalk.org/index.php?topic=5462533.msg62664902#msg62664902
We pray say very soon dey go give positive feedback to this our senior man application.


Title: Re: Massive support for @Igebotz merit source application
Post by: Coyster on August 12, 2023, 05:23:05 PM
No get me wrong oh, we dey wish Igebotz well based on his application to be merit source for our local board, but abeg wetin be the purpose of this thread wey you start so, you dey create thread to discuss about another thread wey still dey open for discussion, anything wey you been wan talk, you suppose post am for that thread. Na your choice oh, but you suppose lock this thread as i no see the purpose.


Title: Re: Massive support for @Igebotz merit source application
Post by: Charles-Tim on August 12, 2023, 05:37:57 PM
I agree with Coyster. It would be better to continually having quality discussions on Igehhbotz merit source application thread (https://bitcointalk.org/index.php?topic=5462533.msg62664902#msg62664902). The application thread is more visible to everyone on the forum than this one and there would be more discussion there than here.


Title: Re: Massive support for @Igebotz merit source application
Post by: Kodec5 on August 12, 2023, 05:59:18 PM
I agree with Coyster. It would be better to continually having quality discussions on Igehhbotz merit source application thread (https://bitcointalk.org/index.php?topic=5462533.msg62664902#msg62664902). The application thread is more visible to everyone on the forum than this one and there would be more discussion there than here.
Wetin u talk make sense, na just say e take me 4 days now to even see our senior man application no be everybody fit don see am but may be inside our local board more of us from here go dey aware na wetin make I still attach the link to the application


Title: Re: Massive support for @Igebotz merit source application
Post by: Davidvictorson on August 12, 2023, 06:35:04 PM
I know you have good intentions but imagine if others users starts a thread if another Nigerian applies, it would  make no sense. I believe Charles-Tim and Coyester have echoed the thoughts of other Nigerians here. Any other comments on this thread would just be spamming. To avoid that, kindly lock this thread.