Bitcoin Forum

Local => Nigeria (Naija) => Topic started by: Samlucky O on August 21, 2023, 11:19:16 AM



Title: How Does Bitcoin information help your present situation?
Post by: Samlucky O on August 21, 2023, 11:19:16 AM
My fellow naija people! Dem say follow who know road.. if you no follow who no road you go suffer till you go tire😄 sometime in life people dey always think say Dem dey make am, not knowing say Dem dey deceive themselves.

Socialization is one good factor of success. If you always find it difficult to socialize with people it will definitely affect you in one way ore the other. Expecially in this kind of our business.

 Question: always ask question. Our people say person wey dey ask questions no dey mis road. So many people lack that character of asking question. If to say I no ask question I for no ft find this forum.

Ditermiation and consistency is also a good factor of success. Always make judicious use of any important information that comes to you otherwise you always find it difficult to succeed.

So guys wetting ona fit talk for this matter?


Title: Re: How Does Bitcoin information help your present situation?
Post by: Zanab247 on August 21, 2023, 05:00:48 PM
Quote from: Samlucky O

 If to say I no ask question I for no ft find this forum.

Good that you have found this good forum, but don't be deceive that this forum will make you rich over night but it can impact you potential knowledge about BTC and crypto that will make you to achieve your wealth easily in life . Don't stop asking questions in Bitcointalk and Naija local board, so that you will no your stand, and you will be a good Naija representative in other forum discussion, and ensure you carry out your personal research daily before sharing your personal details to anybody you find in this forum. I believe you are still downloading or reading the rules and regulations that governed Bitcointalk and Naija local board, because there are offense in Bitcointalk and Naija local board doesn't accommodate mercy when you're guilty of it.


Title: Re: How Does Bitcoin information help your present situation?
Post by: Adbitco on August 21, 2023, 06:09:00 PM
Naturally e no easy for life and life always has principle and if you follow them amicably you will always finds success no matter what it takes, and success doesn't come from venturing into a business and spent 6 months and expect to make success within that short period you just started the business. From my understanding and learnings so far, whatever you are doing definitely takes you 5 years to 6 years maximum to succeed be it a business or whatever you lay your hands on. But this part of our world people fails to understand that principle and wanting to make process over night without them spending quality time on doing their research and exploring greatly on their line of business, even as that the new people who are wanting to come inside this community never knew that a house or building can never be constructed in a day.


Title: Re: How Does Bitcoin information help your present situation?
Post by: DaNNy001 on August 21, 2023, 06:23:24 PM
My broda Dem talk say knowledge nai be power and so many people lack the knowledge nai make life dey really hard and yes socialization skills is very important and if you want to succeed then obviously you must posses the skills to communicate and socialized. Omo this country wey we dey people dey many people dey suffer because of the lack of these knowledge while many are just ignorant to happening that will be of great help to them like the issue of people always thinking negatively about Bitcoin.


Title: Re: How Does Bitcoin information help your present situation?
Post by: Mate2237 on August 21, 2023, 09:25:27 PM
You are welcome to the world largest bitcoin forum. You you dey find road ask a police officer or a driver na dem go direct you genuinely. I got the information fully in last year though I got the partial information before but the full one was now and last year till, I have benefited well. One thing you have to do be say, you need be patient and hard working. Read post very well so that you go know how to do am well. And don't give because you no dey progress na small small we take start am too.

Na all those bad boys nai come spiled things, because dem dey cash out from dem cloents


Title: Re: How Does Bitcoin information help your present situation?
Post by: Makus on August 21, 2023, 10:32:34 PM
My fellow naija people! Dem say follow who know road.. if you no follow who no road you go suffer till you go tire😄 sometime in life people dey always think say Dem dey make am, not knowing say Dem dey deceive themselves.

Socialization is one good factor of success. If you always find it difficult to socialize with people it will definitely affect you in one way ore the other. Expecially in this kind of our business.

 Question: always ask question. Our people say person wey dey ask questions no dey mis road. So many people lack that character of asking question. If to say I no ask question I for no ft find this forum.

Ditermiation and consistency is also a good factor of success. Always make judicious use of any important information that comes to you otherwise you always find it difficult to succeed.

So guys wetting ona fit talk for this matter?

op I never still understand which of the question wey we go answer oo, na the one wey dey the topic or the one wey dey the body of the post? because the two of dem nor relate oo.
nor mind me oo @Samlucky welcome to this forum the Bitcoin family, na so the forum be oo, attack from every angle but the most important thing na to learn from our mistake, so we no go do again oo,  we dey learn every day, me self na  still smaller like you for this forum but wattin go make us grow na to give more to reading and studying.

Concerning The Question From The Topic
that na very good question to answer, because the small knowledge and information wey I don get about Bitcoin since i join this forum na make me not to dey panic, even as the price dey very bearish.

https://talkimg.com/images/2023/08/21/MF48N.png
Source: https://www.google.com/search?q=bitcoin+price&sca_esv=558787020&ei=jY3jZL39CPq3hbIP4r2G0Ak&oq=bitcoin+p&gs_lp=EhNtb2JpbGUtZ3dzLXdpei1zZXJwIgliaXRjb2luIHAqAggBMg4QABiKBRixAxiDARiRAjILEAAYigUYsQMYkQIyDhAAGIoFGLEDGIMBGJECMg4QABiKBRixAxiDARiRAjIOEAAYigUYsQMYgwEYkQIyBRAAGIAEMgUQABiABDIFEAAYgARI8E5QmyNYrz9wAXgCkAEAmAHpBaABvBCqAQkzLTIuMC4xLjG4AQHIAQD4AQHCAgQQABhHwgIHEAAYgAQYCsICChAAGEcY1gQYsAPCAgoQABiKBRiwAxhDwgIWEC4YigUYxwEY0QMYyAMYsAMYQ9gBAcICEBAuGIoFGMgDGLADGEPYAQHCAggQABiKBRiRAsICCBAAGIAEGLED4gMEGAAgQYgGAZAGDroGBAgBGAg&sclient=mobile-gws-wiz-serp (https://www.google.com/search?q=bitcoin+price&sca_esv=558787020&ei=jY3jZL39CPq3hbIP4r2G0Ak&oq=bitcoin+p&gs_lp=EhNtb2JpbGUtZ3dzLXdpei1zZXJwIgliaXRjb2luIHAqAggBMg4QABiKBRixAxiDARiRAjILEAAYigUYsQMYkQIyDhAAGIoFGLEDGIMBGJECMg4QABiKBRixAxiDARiRAjIOEAAYigUYsQMYgwEYkQIyBRAAGIAEMgUQABiABDIFEAAYgARI8E5QmyNYrz9wAXgCkAEAmAHpBaABvBCqAQkzLTIuMC4xLjG4AQHIAQD4AQHCAgQQABhHwgIHEAAYgAQYCsICChAAGEcY1gQYsAPCAgoQABiKBRiwAxhDwgIWEC4YigUYxwEY0QMYyAMYsAMYQ9gBAcICEBAuGIoFGMgDGLADGEPYAQHCAggQABiKBRiRAsICCBAAGIAEGLED4gMEGAAgQYgGAZAGDroGBAgBGAg&sclient=mobile-gws-wiz-serp)

because I believe say the price must rise again based on facts, data, theories and laws and the halving fit be the perfect catalyst for the price increase. And also because of the exposure wey I get from Bitcoin I don dey understand the crypto  world by diving into deep waters.


Title: Re: How Does Bitcoin information help your present situation?
Post by: Nwada001 on August 21, 2023, 11:17:10 PM
Quote
Re: How Does Bitcoin information help your present situation?
About diz one, the information way i get about bitcoin, nah part of the things way they help my financial life, as i they earn small small things from to day do pety pety buy and sell dem, to where them they pay me small small change for the forum way dy come inform of bitcoin  ;) nah the small know way i get about bitcoin don they change the way i they carry view somethings dem for this we countri.


My fellow naija people! Dem say follow who know road.. if you no follow who no road you go suffer till you go tire😄 sometime in life people dey always think say Dem dey make am, not knowing say Dem dey deceive themselves.

Doz same people way talk the word come later add am a word of advise, say when u they follow who know road, try they carry ur own personal transportation.. eh get why.
4 diz matter now the TP go be ur own personal akoluche (wisdom/knowledge) as u they follow who know road try they also apply ur own sense as no be everything way who sabi road go teach u, abi no be all him go remember teach u, who sabi road + who get sense they make journey easy. 

Quote
Question: always ask question. Our people say person wey dey ask questions no dey mis road. So many people lack that character of asking question. If to say I no ask question I for no ft find this forum.

To ask question good, but no be for all occasion man really need ask question sometimes we just gat they one side they observe, bcuz u fit ask the wrong person question watin u go receive in return no go be watin u expect, last week I collect hot slap for rumuokoro for small question way I ask SARs man 😂😂😂


Title: Re: How Does Bitcoin information help your present situation?
Post by: Samlucky O on August 22, 2023, 06:21:17 AM
You are welcome to the world largest bitcoin forum. You you dey find road ask a police officer or a driver na dem go direct you genuinely. I got the information fully in last year though I got the partial information before but the full one was now and last year till, I have benefited well. One thing you have to do be say, you need be patient and hard working. Read post very well so that you go know how to do am well. And don't give because you no dey progress na small small we take start am too.

Na all those bad boys nai come spiled things, because dem dey cash out from dem cloents

Lols.. say if I dey find road make I go ask police make e direct me geniuely. For 9ja nothing dey free again o. Even to direct person you go pay o. If you no get money Dem go direct you go were you no no😄😄😄


Title: Re: How Does Bitcoin information help your present situation?
Post by: Asiska02 on August 23, 2023, 09:17:51 PM
Socialization is one good factor of success. If you always find it difficult to socialize with people it will definitely affect you in one way ore the other. Expecially in this kind of our business.

As we dey grow up for primary school dem tell us say “socialization na him be d process of acquiring new behavior through interaction with oda members of d society and the society as a whole”. Dis matter get weight because e don really shape the way we think and add value to the society when we are well informed through been inquisitive about what we don’t know. The one that asks question no dey ever get lost.

Quote
Question: always ask question. Our people say person wey dey ask questions no dey mis road. So many people lack that character of asking question. If to say I no ask question I for no ft find this forum.

People wey no like dey ask question go dey reason say dem dey do their self good by not asking and socializing with others but dat thing no make sense and even me no gbadu am like that. Nobody knows all for dis world, and without us asking, we go just get lost and won’t grow when odas are growing too. Going to school sef na way of asking questions on which way to life that’s why school dey very important for our lives.


Title: Re: How Does Bitcoin information help your present situation?
Post by: Gozie51 on August 24, 2023, 04:03:35 PM
I watch one comedy like that wey one comedian dey ask the other comedian how to locate him way, of course we know how the description go be. The description dey zick zag wey make the other no say wey no dey where him dey go. So if we dey ask, make we also use our head know whether road dey there or not. Some people don ask so tay Dem loss, like today now we know say bitcoin na the best for cryptocurrency, make dem no carry our head go put for some shit coins to invest hoping say because the price low then dat means say the price go rise and we go charter am keep for wallet and na so e go dey dere till Dem delist am. I just want talk dis area unto say make some newbie know because some of us don invest wrongly becos we know even know who to ask make e com be who know road.


Title: Re: How Does Bitcoin information help your present situation?
Post by: CryptSafe on August 25, 2023, 01:42:16 PM
Like the saying goes that "information is power". No doubt about it, when one is informed, there is every possibility of survival and progress in ones life. When I first got knowledge of bitcoin, I was skeptical about it not until I did more research and findings about it and after which my curiosity grew to know more about it until i was introduced to this platform.

The bitcoin information I have received here has helped me a lot. I grew up in ranks here and as a result of my hard work through bitcoin knowledge. I  am also earning bitcoin on this platform  as a result of my services rendered. People put in their skills to earn more as well. Not only that, the hunger to know more on bitcoin has saved me a lot from scams  because the more I learn the more expository information I get to help me stay safe in the industry.


Title: Re: How Does Bitcoin information help your present situation?
Post by: AYOBA on August 25, 2023, 05:43:29 PM
My fellow naija people! Dem say follow who know road.. if you no follow who no road you go suffer till you go tire😄 sometime in life people dey always think say Dem dey make am, not knowing say Dem dey deceive themselves.

Socialization is one good factor of success. If you always find it difficult to socialize with people it will definitely affect you in one way ore the other. Expecially in this kind of our business.

 Question: always ask question. Our people say person wey dey ask questions no dey mis road. So many people lack that character of asking question. If to say I no ask question I for no ft find this forum.

Ditermiation and consistency is also a good factor of success. Always make judicious use of any important information that comes to you otherwise you always find it difficult to succeed.

So guys wetting ona fit talk for this matter?


Hmm, mate if want to follow person wey know road Sha sae u carry your own TP oo.

My small knowledge regarding your questions: seriously, many people introduced themselves to Bitcoin so that they could have a way of surviving life, as we see in the situation we're facing now in Nigeria.

Can you see how many graduates we get on Grand now and there's no job for them? In this life, if you don't give yourself a try there's zero chance for you to succeed. He really impressed me how guys introduce themselves in Bitcoin because it's helpful.



Title: Re: How Does Bitcoin information help your present situation?
Post by: Majestic-milf on August 25, 2023, 05:59:02 PM
 Bitcoin knowledge dey very important so you no go join the bandwagon of people wey regard am as scam. Bitcoin don present alternative to local fiat and even though e never dey widely accepted, e still dey affect lives. The knowledge of Bitcoin don change how I see money and e dey important to know say even as nah means of payment, e still dey grant privacy for you from prying eyes.
I get friends wey dey feel say Bitcoin go crash like 'MMM' and I bin dey share same opinion until person clear me and after I join this forum,  my thinking come change plus I also make small research.

 For this life no knowledge dey wasted and e dey important to arm yourself with one or two things because most times, wetin person go study for school no be wetin e dey use survive. That na my understanding.


Title: Re: How Does Bitcoin information help your present situation?
Post by: Kelward on August 27, 2023, 12:04:59 PM
Bitcoin information don really help me wella, because through am I understand say besides di fact say I fit to use am as an alternative means of payments, I fit to also use am de earn money too. Wetin sweet me be say I fit to de trade and invest in bitcoin, as a side hustle, e no go disturb my day job or business, which means say  bitcoin afford me di convenience to engage in oda sources of income, as I de earn from am. Na just to plan my work schedule well.

I agree with OP say information na power, because if no be am, I for no discover dis bitcoitalk forum. Apart from di knowledge wey full ground about cryptocurrency matters and oda relevant topics, for inside di forum discussions, as di forum members de rank up na so dem go de earn from signature campaigns. I de work and look forward to de follow oda members to de earn and help my situation, because of dis bitcoin information and knowledge.


Title: Re: How Does Bitcoin information help your present situation?
Post by: Sim_card on August 28, 2023, 10:35:01 AM
If you are not inform,it means that you are deform. Bitcoin information don help me understand a lot about the potential of bitcoin and say na very good assest to get. Imagine say I never know bitcoin like this,I for no dey where I dey. E get some knowledge wey you go get and you go dey happy say you get am. Bitcoin na one of those knowledge. Life na small small,likewise learning too,so anything we person find himself dey do,he need to learn on him own so that him go dey grounded and that go bring progress come. The city of Rome wasn't built in a day,it was a gradual process and this is same with everything that we are doing. Patients and hardwork na the key.


Title: Re: How Does Bitcoin information help your present situation?
Post by: Promocodeudo on September 01, 2023, 03:39:16 PM
Bitcoin is a digital information, when you have it, it will help you in several ways, uptill this moment so many people has no or little knowledge about Bitcoin, but I must confess the knowledge I have gotten so far about Bitcoin is very huge, and it is through the discussions and contributions from many members in this great forum and it has help me a lot, yes, I know I have not gotten where I want to be now, but with everything on ground for me I believe sooner or later I will reach my destination no matter what may come, so refuse to give up, I know that, it is a gradual process and I just have to hit the ground running.


Title: Re: How Does Bitcoin information help your present situation?
Post by: Kodec5 on September 01, 2023, 06:33:54 PM

Socialization is one good factor of success. If you always find it difficult to socialize with people it will definitely affect you in one way ore the other. Expecially in this kind of our business.

On a matter of fact, since I join this forum it has helped me build knowledge and patience.
Patience in the sense that holding my Bitcoin for long term all because login into this forum every day and you get topics and pure motivation on Buy and Hold, Buy the Dip and so many of them.
All this topics and replies has helped me a lot and receiving positivity feedbacks from members on this forum, which I believe in due time I won't regret


Title: Re: How Does Bitcoin information help your present situation?
Post by: MainIbem on September 01, 2023, 09:46:10 PM
As a bitcoiner it helps you know how to manage your funds wisely, it talks about the latest happening within the cryptosphere and you have to be self educated instead of not being able to know what is happening.
Is been quite some while now i have never focused on this section of our local board. From my observation we have gain lots of newbies coming on board.
Anyway welcome to the community.


Title: Re: How Does Bitcoin information help your present situation?
Post by: sotelorene on December 29, 2023, 04:37:35 PM
Asking question is very very important but one thing is, knowing what you are asking and understanding what is been answered, some people don't know how to ask questions and again some people feel too big to ask questions why some are shy which can very disastrous at times. Someone who wants to grow or know more always ask question and then make use of the answer that been given.


Title: Re: How Does Bitcoin information help your present situation?
Post by: Agbamoni on December 29, 2023, 05:35:00 PM
True true, if person no they informed the person go they deformed. And the only way to get resourceful information wey go help person for life na either through research, conversations and inquiries. Majority of us wey join this forum today nah based on our inquisitiveness to ask questions and ask people to teach us things wey we no know but go help us. And thank God say people wey con introduce us to the forum try teach us the basic so that we no go they misunderstand everything wey they go on. Because i done see so many members wey be say e hard them to grow for the forum and some of them go against the forum rules. Of which we know say na lack of proper orientation na him cause am


Title: Re: How Does Bitcoin information help your present situation?
Post by: Samlucky O on December 29, 2023, 06:17:31 PM
Asking question is very very important but one thing is, knowing what you are asking and understanding what is been answered,
I Think before you ask question, is because you are inquisitive to know about that thing, perhaps you have seen people succeed in that thing before you inquire about it. No body is ready to learn what would not be usefull. even if you don't understand I think you have to study because according to this thread consistency is one of the factor. What ever thing you want to do in life to succeed you must put your interest and study to know what people are doing if not you will be isolated and tired.

some people don't know how to ask questions and again some people feel too big to ask questions why some are shy which can very disastrous at times. Someone who wants to grow or know more always ask question and then make use of the answer that been given.
Whosoever is shy or feel too big to ask questions is not ready to grow in life. In my dialet we say " onye aju ka huga ohia" meaning he who always ask questions does not miss it way. So try not to be too big or shy to ask questions otherwise conductor go carry you pass your bostop if you dey shame to ask question. especially your first time of travel.


Title: Re: How Does Bitcoin information help your present situation?
Post by: Hewlet on December 30, 2023, 06:32:58 AM
My fellow naija people! Dem say follow who know road.. if you no follow who no road you go suffer till you go tire😄 sometime in life people dey always think say Dem dey make am, not knowing say Dem dey deceive themselves.

Socialization is one good factor of success. If you always find it difficult to socialize with people it will definitely affect you in one way ore the other. Expecially in this kind of our business.

 Question: always ask question. Our people say person wey dey ask questions no dey mis road. So many people lack that character of asking question. If to say I no ask question I for no ft find this forum.

Ditermiation and consistency is also a good factor of success. Always make judicious use of any important information that comes to you otherwise you always find it difficult to succeed.

So guys wetting ona fit talk for this matter?
one of the key things not never to give up even if you experience stagnation along the way. This is one of the serious leasin I have learnt in tye forum because their are moment you might seems stuck despite your effort and result might not be coming but if you keep pushing and trying with time you will start experiencing growth.

Socialization is also very necessary and the fact that by actively contributing in the forum gets you being noticed had also thought me to be active in the real world as it also has a whole lot of benefit in projecting you out their.


Title: Re: How Does Bitcoin information help your present situation?
Post by: Jegileman on December 30, 2023, 09:32:50 PM
Socialization and seeking for knowledge is one of the bedrock of being successful today. The world is advancing and not being socialized, and not paving ways to mingle with new people to share ideas will only seclude you to just one part of the journey and you won’t be enlightened about the happenings outside of the circle you’ve caved yourself into.

Those wey dey always socialize dey always get the right information faster dan dos wey no dey socialize. Key to success dis days na also to get the right information, person wey get right information go first you wey no get any information to success in life even though na you dey do the hardwork pass. Seek for knowledge and valuable information wey go help you prosper today, if not dem go just leave you behind.


Title: Re: How Does Bitcoin information help your present situation?
Post by: Mayor of ogba on December 31, 2023, 01:08:00 AM
There is no knowledge that is not power. Then even write am for Saga video game. In life, if you no ask questions about the things wey you no know, e go worry you to perform well. Make we they socialize so that we go fit they aware of the trend wey go help change our lives. Since I started to use Bitcoin, in don made life easy for me,  I use Bitcoin to make payments with no third party deciding how the payment will be made and what the charge will be, I save my money in Bitcoin, and it helps me overcome inflation anytime I convert some bitcoin to fiat, and I can hold millions in bitcoin nobody will know because bitcoin gives only me access to my money. 


Title: Re: How Does Bitcoin information help your present situation?
Post by: Pi-network314159 on December 31, 2023, 02:02:54 AM
I save my money in Bitcoin, and it helps me overcome inflation anytime I convert some bitcoin to fiat, and I can hold millions in bitcoin nobody will know because bitcoin gives only me access to my money.  
You are very correct about that. Saving money in bitcoin is the fastest way of reducing inflation. For example now if your sister or brother in  abroad want to send you money to use for any project, you can tell h/her to send through crypto(bitcon) and if you allow it to rise befor the proposed date it will, it will yeald more growth and facilitate the project. Although it can be possible if there is high volatility.


Title: Re: How Does Bitcoin information help your present situation?
Post by: Makus on December 31, 2023, 04:11:14 AM
You are very correct about that. Saving money in bitcoin is the fastest way of reducing inflation. For example now if your sister or brother in  abroad want to send you money to use for any project, you can tell h/her to send through crypto(bitcon) and if you allow it to rise befor the proposed date it will, it will yeald more growth and facilitate the project. Although it can be possible if there is high volatility.


Indeed crypto can help reduce inflation, infact it's one of the major solutions to inflation. This is the more reason why we need to adopt crypto as a country and not just individually. Assuming we become like El Salvador who's bitcoin for almost all their transactions, I bet you out economy will experience a shift in growth. However with what you explained, I will also want you to know that, while considering the positive part we should also have the negative part ringing in our heads. The high volatility you mentioned can also bring forth loss.