Bitcoin Forum

Local => Nigeria (Naija) => Topic started by: Makus on September 25, 2023, 11:22:44 AM



Title: Nigeria: As top bitcoin google in the world
Post by: Makus on September 25, 2023, 11:22:44 AM
My country people I dey very happy to announce to all say Nigeria we country naim the the leader for world search about bitcoin, this one dey sweet my belle well well because, e mean say  the amount of people wey dey learn about bitcoin for Nigeria dey increase day by day, and the most important thing na be say we country con pass El Salvador wey don accept bitcoin as legal tender for their daily transactions.CLICK HERE (https://trends.google.com/trends/explore?date=all&q=bitcoin)
https://talkimg.com/images/2023/09/25/PHTLv.png
And e nor end there, to prove say we truely dey carry bitcoin for head for the world like this, we dey rank top 10 for the use of crypto in general (https://www.google.com/amp/s/punchng.com/nigeria-ranks-among-top-10-countries-in-crypto-adoption-globally-report/%3famp) and also binance con enter the matter con give data of the  adoption rate for Nigeria (https://www.binance.com/en/feed/post/1178819). My brothers the turn up dey very encouraging.


Title: Re: Nigeria: As top bitcoin google in the world
Post by: Charles-Tim on September 25, 2023, 11:52:13 AM
Already existing thread:

Nigeria Don Passed El Salvador & Odas For Bitcoin in Google Search Engine (https://bitcointalk.org/index.php?topic=5467715.msg62885660#msg62885660)

Lock this thread.

How to make use of forum search engine (https://bitcointalk.org/index.php?topic=5462934.msg62680420#msg62680420)


Title: Re: Nigeria: As top bitcoin google in the world
Post by: Makus on September 25, 2023, 12:02:45 PM
I did not notice another thread of same info has been posted, thanks for the info.
Am locking the thread now.