Bitcoin Forum

Local => Nigeria (Naija) => Topic started by: Hatchy on November 19, 2023, 12:10:44 PM



Title: Service announcement: [AOBT] ALLIANCE OF BITCOINTALK TRANSLATORS
Post by: Hatchy on November 19, 2023, 12:10:44 PM


Link to our op: [OFNT] [AOBT] The Alliance Of Bitcointalk Translators (https://bitcointalk.org/index.php?topic=5442314.msg61853232#msg61853232)



correct translations for ur work dem and d forum.

people wey dey d Gang:

Quote
Polish & German
cygan (https://bitcointalk.org/index.php?action=profile;u=27470)
Romanian
GazetaBitcoin (https://bitcointalk.org/index.php?action=profile;u=1285797)
Russian
zasad@ (https://bitcointalk.org/index.php?action=profile;u=2654005)
Indonesian
Husna QA (https://bitcointalk.org/index.php?action=profile;u=1827294)
Turkish
mindrust (https://bitcointalk.org/index.php?action=profile;u=176777)



French
paid2 (https://bitcointalk.org/index.php?action=profile;u=3373825)
Spanish
Porfirii (https://bitcointalk.org/index.php?action=profile;u=991374)
Ukrainian (Rus back-up)
DrBeer (https://bitcointalk.org/index.php?action=profile;u=201654)
Arabic
Kavelj22 (https://bitcointalk.org/index.php?action=profile;u=2443746)
Filipino
Peanutswar (https://bitcointalk.org/index.php?action=profile;u=2762272)



Indonesian back-up
dansus021 (https://bitcointalk.org/index.php?action=profile;u=392207)
Portuguese
gagux123 (https://bitcointalk.org/index.php?action=profile;u=1038114)
Bangla
Learn Bitcoin (https://bitcointalk.org/index.php?action=profile;u=3506304)
Pidgin
Hatchy (https://bitcointalk.org/index.php?action=profile;u=3546931)
Pidgin back-up
Chilwell (https://bitcointalk.org/index.php?action=profile;u=3499955)



Arabic back-up
Nalain420 (https://bitcointalk.org/index.php?action=profile;u=3548693)
Portuguese back-up
r_victory (https://bitcointalk.org/index.php?action=profile;u=1021018)
Bangla back-up
DYING_S0UL (https://bitcointalk.org/index.php?action=profile;u=3513442)
make you apply Now
If you wan know more, press dis one  (https://bitcointalk.org/index.php?topic=5442314.msg62060849#msg62060849)
make you apply now!
If you wan know more, press dis one  (https://bitcointalk.org/index.php?topic=5442314.msg62060849#msg62060849)




The Alliance Of Bitcointalk Translators [AOBT] na gang of people Dem wey no dey under person and we dey active for we forum. we con gather say we wan put more correct tin join we local boards dem and better projects, wey be our own. we no get manager, but we dey fit allign with other correct managers for we forum. if u dey run bounty, signature or any kin campaign dem and u wan get free translation service, no fear, make u message us.

- watin we dey do

  • if we find new translations, we dey share am with other members dem, dis wan na to help each other find new translation(to find Dem by ourself no easy).
  • we dey translate some of d best post or threads wey dey forum for we local board pro bono (https://en.wikipedia.org/wiki/Pro_bono) to take add more information, and also give back watin dis better forum done give us
  • we dey commot watin dey block local board and carry correct tori and experience share am with our people dem wey dey other country dat wan na because all of us na satoshi no matter where we from come

- y us

  • we dey among d members wey dey active pass for forum.
  • we no only dey translate words Dem, but we dey translate our own idea join. nd we also get better experience with translation from our soul.
  • we go fit give u correct tin, wey ur money carry.
  • d tin be say u don no us b4, so we dey hold our reputation strong.
  • if u carry us take run ur work, dat one mean say u sef wan add better value join d local board for forum


- Watin we no dey translate

  • tins wey dey against d law.
  • Scam.
  • Etc. (every person Dem na e no how e take dey wen e con be say na gamble or porn,...).

- good news wey we share


  • GazetaBitcoin: work wey don pass 60 translations (https://bitcointalk.org/index.php?topic=5206218). I don translate Bitcoin white paper wey dey bitcoin.org.
  • mindrust: translation na my work, and work dey well.
  • Porfirii: I don translate pass 70 work to Spanish since 2017. u fit ask for my porf-olio.
  • Kavelj22: correct Arabic translator and proofreader for we forum.

u fit reach us:

[1] for translations wey u need to pay: if u want make we translate ur project, abeg drop d post for here or u fit message us and we go show u our price
[2] for translations wey dey free: if u wan drop particular correct post make we translate to ur local boards dem, u dey free to let us know. just post am for dis thread. if we see more options like dat, we go fit do plenti translations.

u wan help us? Sponsor our Alliance and/or particular topics.

Escrow for payments: GazetaBitcoin (https://bitcointalk.org/index.php?action=profile;u=1285797).


MAKE I CLEAR MYSELF:

-------------------------------------
even doh say we sef still dey try translate correct work, we no get hand if d particular manager dem con make wrong decision.
we only dey do our work as translator of work wey don already dey ground to watin dem write.

-------------------------------------

if u no believe or get proof of d  project wey we dey do, say e no correct or good abeg tell us.





Title: Re: Service announcement: [AOBT] ALLIANCE OF BITCOINTALK TRANSLATORS
Post by: Cantsay on December 20, 2023, 02:23:32 PM
@Hatchy, I just checked the English thread[1]  (https://bitcointalk.org/index.php?topic=5442314.msg61853232#msg61853232)and I see say dem don add some new participants join the list of translators, so he go make more sense if you add them to this list so that both the English version and pidgin version go contain the same content.

  • Learn Bitcoin (https://bitcointalk.org/index.php?action=profile;u=3506304) for Bangla translations
  • DYING_S0UL (https://bitcointalk.org/index.php?action=profile;u=3513442) for Bangla (back-up 1) translation


Title: Re: Service announcement: [AOBT] ALLIANCE OF BITCOINTALK TRANSLATORS
Post by: Hatchy on December 20, 2023, 02:31:17 PM
@Hatchy, I just checked the English thread[1]  (https://bitcointalk.org/index.php?topic=5442314.msg61853232#msg61853232)and I see say dem don add some new participants join the list of translators, so he go make more sense if you add them to this list so that both the English version and pidgin version go contain the same content.

  • Learn Bitcoin (https://bitcointalk.org/index.php?action=profile;u=3506304) for Bangla translations
  • DYING_S0UL (https://bitcointalk.org/index.php?action=profile;u=3513442) for Bangla (back-up 1) translation


Okay @cantsay, tank u for d remainder. Dis wan go also good sef make I tell other members of my gang make Dem go update Dem own thread.