Bitcoin Forum

Local => Nigeria (Naija) => Topic started by: Mekie21 on December 26, 2023, 12:39:45 PM

Title: Am a Beginner
Post by: Mekie21 on December 26, 2023, 12:39:45 PM
I Dey new for this Bitcoin stuff and I don dey hear about am for a very long time but I no really know wetin e dey do or contain, I go dey very grateful if una fit help me with material wey to help me understand this stuff well

Title: Re: Am a Beginner
Post by: Makus on December 27, 2023, 02:05:05 PM
Op first of all, you are welcome to this great forum, wattin you come find for here na better thing, oyibo talk am say, knowledge is power. So I go still advise you make you no give up easily for this knowledge wey you come for,  because e go take you go far. Especially now wey e don dey legal for our country. This forum wey you come so e get rule wey everybody supposed to follow, but if you disobey any one , them fit give your account tag which means your reputation don decrease.

https://github.com/bitcoinbook/bitcoinbook

This one of the most useful books wey I fit bring come make you take hold body.

Title: Re: Am a Beginner
Post by: Mpamaegbu on December 27, 2023, 03:15:57 PM
OP, I welcome you on board but e go good make you do ur proper introduction for Re: Naija Novice Hangout {Newbies introduction & Orientation} Thread. (https://bitcointalk.org/index.php?topic=5121680.0) instead of creating new thread to do that.

Title: Re: Am a Beginner
Post by: Gozie51 on December 27, 2023, 03:34:59 PM
OP, I welcome you on board but e go good make you do ur proper introduction for Re: Naija Novice Hangout {Newbies introduction & Orientation} Thread. (https://bitcointalk.org/index.php?topic=5121680.0) instead of creating new thread to do that.

You are welcome op with warm embrace. So after you don introduce yourself properly for the board wey @Mpamaegbu dey talk about, make you dey read wetin dey sup for the thread wey I drop below. That is the board wey go help you understand the elementary stuff wey go support you here.

https://bitcointalk.org/index.php?board=39.0

Welcome onboard

Edit: You still posted on beginners and help board.

Title: Re: Am a Beginner
Post by: Adams0001 on December 27, 2023, 03:47:45 PM
I Dey new for this Bitcoin stuff and I don dey hear about am for a very long time but I no really know wetin e dey do or contain, I go dey very grateful if una fit help me with material wey to help me understand this stuff well

Welcome OP, you are in the right places to learn about Bitcoin because this forum is created to learn many things about cryptocurrency and am very sure you will understand anything that you need to know if you are Patient. Firstly just follow the rules and regulations of the forum without causing any problems to affect your account.

You can visit this thread and see the rules and regulations before you start anything in the forum

https://bitcointalk.org/index.php?topic=703657.0

And you can visit this link to know what is bitcoin before you start your investment journey causes if don't know what is crypto you will never succeed on it so visit the link https://learnmeabitcoin.com and am very sure you can get some knowledge about it anything you don't understand you can ask your questions and they will answer you correctly, because we are here to share knowledge to each other.

Title: Re: Am a Beginner
Post by: Promocodeudo on December 27, 2023, 08:27:01 PM
OP, I welcome you to this community of Bitcoin enthusiasts, this place is meant for the discussion and the passing of information about Bitcoin, for you to learn here you must abide by the rules that govern this forum, These rules will help you to grow and become one of we'll known user that has contributed immensely for the growth of this forum,  as a beginner you must read through some helpful thread for beginners, some of those thread will equip you and prepare you frk things ahead, everyone was once a newbie, that's is the foundation of this forum, so feel free to explore here, you might face many criticism but don't relent, learn from them and make yourself relevant and useful here, see you at the top soon.

Title: Re: Am a Beginner
Post by: MainIbem on December 27, 2023, 08:51:57 PM
Sincerely speaking here is too large and you need time to sniff through the forum especially the Bitcoin discussion section and beginners and help section those areas carries a heavy information you need to know about bitcoin, people who comes here always gain vast knowledge when they are determined to educate themselves the more than merely being curious about how to meet up with their ranks and focusing about their merits.

Out of 90 percent of newbies today only focused on merits they don't believe on hard work rather looking for the easiest way to earn merits so they could meet the next rank and become legendary as others did without knowing life is gradual, so is the forum.

Title: Re: Am a Beginner
Post by: DaNNy001 on December 27, 2023, 09:39:39 PM
I Dey new for this Bitcoin stuff and I don dey hear about am for a very long time but I no really know wetin e dey do or contain, I go dey very grateful if una fit help me with material wey to help me understand this stuff well
Welcome bro, I no know whether my eye dey pain me or I don see this your thread for two places because I am sure that you posted this same thread on the beginners and help board. Anyways e no still matter since na local and outside and I go understand say you be newbie but make you take to correction of not actually spamming same thread with exact same words for different board because so of these guys dem are really hash and can even call that act of yours different names.

Title: Re: Am a Beginner
Post by: Spaceman1000$ on December 29, 2023, 11:36:37 PM
I Dey new for this Bitcoin stuff and I don dey hear about am for a very long time but I no really know wetin e dey do or contain, I go dey very grateful if una fit help me with material wey to help me understand this stuff well
My brother u do well as you locate this forum, normally we way be your naija brothers go put you through for things way you no Sabi, the only thing way you gats do be say, you need to ask the right questions so that you go get the right answers, for a beginner like you, watin I go suggest make you do be say, you go dey enter beginners and help board, so that you go see some basic things about the forum yourself. For that beginners and help board too, you fit still ask some questions too, them go answer you, as long as say you ask questions for This forum, you no go ever lost your way because men always dey to direct you on what to do.

Title: Re: Am a Beginner
Post by: Y3shot on December 31, 2023, 09:05:23 AM
I Dey new for this Bitcoin stuff and I don dey hear about am for a very long time but I no really know wetin e dey do or contain, I go dey very grateful if una fit help me with material wey to help me understand this stuff well
I go advice you dey try your best to know about bitcoin make you also try your to understand say bitcoin no be something wey dem dey rush to do. No get the mindset say bitcoin fit make you be rich very fast . When investing in bitcoin you need patience, when you get patience in hodling bitcoin your investment will be profitable. In bitcoin you just need to invest in the amount that you can afford to lose, e no mean say you must invest all the money you have in bitcoin because it is volatile and unpredictable.

Title: Re: Am a Beginner
Post by: Jegileman on December 31, 2023, 09:45:22 AM
I Dey new for this Bitcoin stuff and I don dey hear about am for a very long time but I no really know wetin e dey do or contain, I go dey very grateful if una fit help me with material wey to help me understand this stuff well

Some of the users don reply you with some links wey go guide you for the forum, make you take time go through them gradually and learn a lot of things by yourself. This is a very large forum and bitcoin ecosystem itself is very large to learn in a day or few weeks. You just need to keep learning and ask questions where you don’t understand. Practice they say makes perfect, so make good use of the time you have to learn more about bitcoin and with time you’ll be a pro in the field. Bitcoin is something you will want to continue to know more about as it gets interesting knowing more about it.

Title: Re: Am a Beginner
Post by: Stable090 on December 31, 2023, 02:26:30 PM
I Dey new for this Bitcoin stuff and I don dey hear about am for a very long time but I no really know wetin e dey do or contain, I go dey very grateful if una fit help me with material wey to help me understand this stuff well
I just dey see your post today, and me self go like welcome you to d forum even as people don welcome you before. Make sure say you read the forum rules and regulations first before you start to dey post ooo, make sure you don’t go against the forum rules and regulations, because they get some offense wey be say dey no go forgive you, na either make dem ban you or make dem tag your account, and if you don post anything for the forum, even if you delete am, dem get how dem go see am, so make sure say you check anything wey u wan post well first before posting.

Make I come back to your post again. You talk say u don sabi the forum for a long time and u no sabi Wetin e dey about, I don’t really know how you got to know about the forum, but bitcointalk na place wey you fit easily learn about bitcoin and cryptocurrency in general, and if u sabi your ways, then there is room to be earning also.

Title: Re: Am a Beginner
Post by: De-cub on January 09, 2024, 08:36:53 PM
I'm a new beginner and I Really love the way e dey be here, abeg my boss men make una help me for this platform I dey so because with una guard I go fit follow up this platform so abeg make una accept me boss men.

Title: Re: Am a Beginner
Post by: Mate2237 on January 09, 2024, 11:50:13 PM
You are welcome to the forum to learn Bitcoin. Since you said you have heard about bitcoin and you don't know weti him dey do. Now let me give you brief review of the concept and also read the links they provide for you so that you will do well. Bitcoin na digital currency wey dem dey use am dey buy things online (internet). And you can buy am from another person and sell am back to the person when the price go up and also keep m for you wallet for a very long time and that one we dey call am "long term investment "

Title: Re: Am a Beginner
Post by: iBaba on January 09, 2024, 11:59:31 PM
I Dey new for this Bitcoin stuff and I don dey hear about am for a very long time but I no really know wetin e dey do or contain, I go dey very grateful if una fit help me with material wey to help me understand this stuff well

OP you're most sincerly welcome to the forum. This is a forum full of opportunities and an ocean of knowledge. It is where you can impact knowledge or dish out knowledge to others. It is also a platform where you can fact-check about some wrong information since we have contributors we believe have a depth of knowledge about the topic of discourse.

It is an encyclopedia for you to learn more about cryptocurrencies and some of the intricacies of how to protect, earn or invest it. There are so much to learn here and you have boards categories to choose from which you want to learn. As a beginner, Beginners and Help board will be of great acquaintance to you. I am glad you were able to discover the Naija board on time.

Title: Re: Am a Beginner
Post by: HajiBagi on January 11, 2024, 01:46:41 PM
Op first of all, you are welcome to this great forum, wattin you come find for here na better thing, oyibo talk am say, knowledge is power. So I go still advise you make you no give up easily for this knowledge wey you come for,  because e go take you go far. Especially now wey e don dey legal for our country. This forum wey you come so e get rule wey everybody supposed to follow, but if you disobey any one , them fit give your account tag which means your reputation don decrease.

https://github.com/bitcoinbook/bitcoinbook

This one of the most useful books wey I fit bring come make you take hold body.

Nice one boss for giving him this one make him use am hold body, gradually now him too go become person wey dey advice people for forum, E good if person hear about something make him they try him luck maybe that way na the way to make, forum na place wey be say if you get patients you must later come achieve something, but some people no dey understand and them go leave and be saying that the forum is too hard for them to understand, I Don see many people leave forum because them no see am as the way they think am, and everything in this life need patients and I believe say if this my brother dey serious him by himself go later thank you say this is the one the person wey dey guide me through when I never Sabi forum.

Title: Re: Am a Beginner
Post by: Makus on January 11, 2024, 02:58:05 PM

How we go do na, if to say una wey be boss no help me with links like this I got no reach this level wey I dey now. Na una naim try pass. As we learn freely na so we sef go guide the younger once freely, na just continuous process wey supposed to keep moving non-stop.e dey pain me when I see newbie account wey dem don abandoned, I no wan call Dem lazy sha, because wattin work for Mr A fit no work for Mr B. Them fit be guru for work for real life or fit get am clear through other means, but I encourage patience, smart work and prayer. Na those ones be wattin I take dey hold body.

Title: Re: Am a Beginner
Post by: Bright0515 on January 11, 2024, 07:51:02 PM
I Dey new for this Bitcoin stuff and I don dey hear about am for a very long time but I no really know wetin e dey do or contain, I go dey very grateful if una fit help me with material wey to help me understand this stuff well
First of all you are welcome to this forum. As a newbie you still have a long way to go, you have to be determined most importantly know the rules of the forum u can go to help in the blue area of your screen to know more about the forum and their rules.
Always make sure you cross check your writing before posting it's very important. Consistency matters alot don't give up keep pushing.

Title: Re: Am a Beginner
Post by: Doan9269 on January 11, 2024, 09:08:48 PM
I thought about also giving you some piece of materials to go and read about bitcoin, but some had already been given to you by the members who already replied to your thread earlier than I, what I have for you is a piece of advice, try to be active on the forum, take out your time in learning about bitcoin both here and on the internet as you may wish to have it, do more of learning and findings than making posts for now and never forget not to plagiarize, follow all other instructions as given already by other members and read every recommended threads as well.

Title: Re: Am a Beginner
Post by: Dzwaafu11 on January 11, 2024, 09:15:47 PM
I Dey new for this Bitcoin stuff and I don dey hear about am for a very long time but I no really know wetin e dey do or contain, I go dey very grateful if una fit help me with material wey to help me understand this stuff well

Welcome to bitcointalk and e good as you find out this local board, in you early stage of been on the forum, I believe say you go learn easily m, and you go understand things without wasting of much time, I see say other people don give you links wey go guide for the local board and even the forum at large. So wetin you go do na to just go through them and see how they be make you read them well oh. Because I know my local board members they no they give up, so I they expect you too make you be like us one day. Just follow the forum rules and regulations and everything will go smoothly as you want.

Title: Re: Am a Beginner
Post by: Briankimp1 on January 11, 2024, 10:52:45 PM
I’m also new here but not a beginner to crypto currency’s my advice to you is to keep this same enthusiasm that has gotten you here cause there’ll be hurdles on your way but don’t give up continue to strive to know more and educate yourself most of our members have given you brilliant suggestions on what next to do follow them step by step use your time diligently for the sky is only our stepping stone another advice I’ll give to you is to be patient like the saying goes Rome wasn’t built in a day so as you can’t acquire all the knowledge needed at once take it all one day at a time devote your time, brain, money and heart to this and may the lord be your muscle.

Title: Re: Am a Beginner
Post by: 7juju on January 12, 2024, 05:12:42 AM
I dey greet una for here ooo. Me self I be new person for the Forum. As I register come dey navigate the forum I come dey see different countries I come see we country Naija wey no dey carry last, na so I put head come see say na my kinsmen dem full here. I say make I follow body do watin others dey do.

Title: Re: Am a Beginner
Post by: Dailyscript on January 25, 2024, 11:15:05 PM
I dey greet una for here ooo. Me self I be new person for the Forum. As I register come dey navigate the forum I come dey see different countries I come see we country Naija wey no dey carry last, na so I put head come see say na my kinsmen dem full here. I say make I follow body do watin others dey do.
Welcome my brother. I hope say you done read everything wey they comment for here. becos dey no go fit con they tell you anything different again. Anything advice and guideline wey they share for the OP of this thread do well to read them too as e go dey very useful for you. I they wish you success for this journey. Ah no say e no easy but try they learn new things everyday na so you go use they learn before you know you done they very familar with how things dey work for here.

Title: Re: Am a Beginner
Post by: Samlucky O on January 26, 2024, 01:26:15 AM
I Dey new for this Bitcoin stuff and I don dey hear about am for a very long time but I no really know wetin e dey do or contain, I go dey very grateful if una fit help me with material wey to help me understand this stuff well
You are welcome on board. Everything you need to know, dem don already send am to you. If you check people wey comment before me you go see all the links them provide for you to read. Everybody Start from somewhere Just like any other person here, so na just for you to pay serious attention and understand wetting people dey do here.

Title: Re: Am a Beginner
Post by: Uhwuchukwu53 on January 26, 2024, 05:20:32 AM
I Dey new for this Bitcoin stuff and I don dey hear about am for a very long time but I no really know wetin e dey do or contain, I go dey very grateful if una fit help me with material wey to help me understand this stuff well

Op your welcome, in as much you keep abiding to the rules and regulations of this platform naija board and others, as obedience is better than sacrifice. these scripture that says ask and shall be given is already yours for here.any have spoken all you need is to follow who know road which is naija board and u must obeys rules to make the roads smooth before you end it half way

Title: Re: Am a Beginner
Post by: Promocodeudo on January 26, 2024, 06:59:28 AM
I Dey new for this Bitcoin stuff and I don dey hear about am for a very long time but I no really know wetin e dey do or contain, I go dey very grateful if una fit help me with material way to help me understand this stuff well

You are welcome to this forum where Bitcoin discussion takes the lead, this forum educative if you can take your time to make use of this forum very well, as long you tarry here, your contribution is needed at all time, read though the thread here you will learn and contribute your quota to the growth and the continue existence of this forum, there many articles here that can help you to follow up with what is actually happening in this forum, am very happy that some the members has provided you with link of threads that you can read to prepare yourself for the task ahead, so feel free to ask question at any time if necessary.

Title: Re: Am a Beginner
Post by: odunybiz on February 02, 2024, 11:24:55 PM
I Dey new for this Bitcoin stuff and I don dey hear about am for a very long time but I no really know wetin e dey do or contain, I go dey very grateful if una fit help me with material wey to help me understand this stuff well

I will just like to let you know crypto isn't something you can just rush into. It required good knowledge about it and more patience and endurance to make profit in the space. A lot of links on articles that can help has been given. I will encourage you to go through them one after the to know what it take to succeed in the crypto space.

Title: Re: Am a Beginner
Post by: SmartCharpa on February 03, 2024, 10:47:32 AM
I Dey new for this Bitcoin stuff and I don dey hear about am for a very long time but I no really know wetin e dey do or contain, I go dey very grateful if una fit help me with material wey to help me understand this stuff well

My brother, you are highly welcome to this forum. You no choose the wrong place to learn more about bitcoin this forum is the right place to learn and understand more about bitcoin. I believe say many places dey to learn about bitcoin but this forum is best place i don see so far. My advice for you be say anything that you do not understand, don't be afraid to ask we are all brothers here, make sure your questions should be reasonable here, any information you get in this forum try and do more research about it, because person wey want to learn no dey seat down for one place. See the links that have been provided to you by the high rank members make sure you go through it, because some newbie do not like to dey read and anybody wey want to learn about bitcoin no suppose put laziness for body. As you joined this forum so to learn about bitcoin na the best thing be that, them say who ever ask for road no dey lost. Anything you do not understand try to ask. Once again you're welcome.

Title: Re: Am a Beginner
Post by: Y3shot on February 03, 2024, 11:48:02 AM
I Dey new for this Bitcoin stuff and I don dey hear about am for a very long time but I no really know wetin e dey do or contain, I go dey very grateful if una fit help me with material wey to help me understand this stuff well

I will just like to let you know crypto isn't something you can just rush into. It required good knowledge about it and more patience and endurance to make profit in the space. A lot of links on articles that can help has been given. I will encourage you to go through them one after the to know what it take to succeed in the crypto space.

The first investment anyone must think about in cryptocurrency is to invest their time to have good understanding about cryptocurrency.  Cryptocurrency is more than just investing your money,  profit can be achieved just with money you have hut one needs understanding,  patience. The mindset one use investing cryptocurrency can affect everything that is why it is important for us to have the right mindset in cryptocurrency to gain good profits..

Title: Re: Am a Beginner
Post by: odunybiz on March 05, 2024, 11:47:51 PM

Time is an essential thing for every investment. How will you invest in something you don't know much about? Creating time to learn what you have passion for is as good as earn profit from a business. Trust me, if you can devote your time here to learn, you will definitely have a great rewards to yourself. Enjoy yourself as you learn from the forum.

Title: Re: Am a Beginner
Post by: Phoenixtrader on March 06, 2024, 09:08:25 AM

No be lie. Thanks for the tip. Between how do you guys get this merit thingy? Help a brother ahah.

Title: Re: Am a Beginner
Post by: Kingperry22 on March 06, 2024, 01:31:02 PM
una thank you ooo.... this trend has been helpful reading through.. apparently, i opened by account a year ago but na only economic outlook i been dey read. As the country dey wan go "south" make i dey comment  ooo... something fit commot for here!BTCBTC

Title: Re: Am a Beginner
Post by: teamsherry on March 06, 2024, 08:12:10 PM
Firstly, you'd have to read the rules and regulations  do you don't  break set rules.
Then I think you'd have to read more than you write on here, that way you gather more information  without having  to worry about rules and all that.  And most of your writings should be help search based. Also, be ready for criticism  on your posts, it's human for people  to reply rudely  to you, but maintain  your cool, and I think you'll be fine. Also try to make useful  contributions  from time to time.

Title: Re: Am a Beginner
Post by: Loveday422 on April 04, 2024, 02:38:00 PM
Am new here too,I have been hearing of Bitcoin for long but I don't know how and who will teach me not until a friend introduce me to this Bitcoin talk platform forum ,am very happy because this is just my first time ,he introduced me to this and also giving me courage to put my effort towards it ,I promise to try my best to make sure I go higher on this platform, though is not that easy but with God all things are possible,thanks boss for introducing me to this platform

Title: Re: Am a Beginner
Post by: philipabaku on May 19, 2024, 06:28:45 PM
I welcome you my brother to this forum. I be newbie too, I believe the only way we fit learn and grow na just to adhere to the rules and regulations wey govern this platform. God go help us all.

Title: Re: Am a Beginner
Post by: CryptoHeadlineNews on May 19, 2024, 06:52:46 PM
I welcome you my brother to this forum. I be newbie too, I believe the only way we fit learn and grow na just to adhere to the rules and regulations wey govern this platform. God go help us all.
That's true, and those rules dey very very simple just like A,B,C. Because one thing wey I don come to understand about this forum be say the more you engage in discussion, the more you are likely to be recognized, and when you don dey recognize, the chance of you growing here is very easy and simple. Because as for O.P of this thread, it seems he/she is no longer active here like before when this thread was posted. And it's normal to take a break off the forum, but inasmuch as you go always come back to fire down on what you started here. Because all of us wey you see wey be higher rank today got it on bed of roses. We worked for it, we paid the price, and today we are where we are reaping the fruit of our labour. So I encourage you not to give up bro, because nothing good ever comes easy.

Title: Re: Am a Beginner
Post by: Phoenixtrader on May 19, 2024, 07:49:36 PM

No be lie. Hard work and consistency. Even for trading na so e be. You need to grind to see results. Greetings boss..

Title: Re: Am a Beginner
Post by: Cityhunter34 on May 30, 2024, 10:04:54 AM
You are welcome to Bitcointalk forum, I can see that you have already been given some useful Links that is going to help you navigate the forum just try as much as you can to go through those Links because is going to help you to know the rules and regulations of the forum, and also don't forget to ask questions on what you didn't know, and also remember not to Spam or plagiarism because is highly not acceptable in this forum. once again welcome to Bitcointalk forum.

Title: Re: Am a Beginner
Post by: HajiBagi on May 30, 2024, 12:19:40 PM
OP, I welcome you on board but e go good make you do ur proper introduction for Re: Naija Novice Hangout {Newbies introduction & Orientation} Thread. (https://bitcointalk.org/index.php?topic=5121680.0) instead of creating new thread to do that.

Nice one, I think this one Dey okay for him for now, just make sure you understand this one and the other ones are not going to be difficult for him again, the only thing that I can say it will be difficult for him is about the understanding of what bitcoin mean and how to post on this forum, forum is a place where you can post about bitcoin and others stuff but the forum get many boards where you are going to do the post, for example now this is Naija board so that is how there’s some board on this forum and before you post make sure that you make a post that will make people understand and after they read it they can give you merit because I know say na the main place where the newbie they always get problem be that.

After reading this link that is provide to you, make sure you don’t rush yourself, read it again and understand what are the rules and regulations that the forum give to the members and you must follow them, as a newbie also don’t rush things by saying you don’t have merit or how can you do to make your account get to the level you want, if you truly understand the forum to get to the level you want won’t be a problem and if you don’t be patient you can’t be in the forum.

Title: Re: Am a Beginner
Post by: SlowPP on May 31, 2024, 06:28:47 AM
I Dey new for this Bitcoin stuff and I don dey hear about am for a very long time but I no really know wetin e dey do or contain, I go dey very grateful if una fit help me with material wey to help me understand this stuff well

You're highly welcome to the forum mate,I will like to contribute to you mate buh I ensure you go through the forum basis and understand more about what this forum is ,the rules and regulations Make sure u unstd what you are here for everyone is going to help you when ever you as re in need of help I can ensure that some of our senior mate are willing to guide us to be successful like them one day so Neva give up on this mate.