Bitcoin Forum

Local => Nigeria (Naija) => Topic started by: KupaCrypto on January 07, 2024, 09:09:43 PM



Title: AFCON 2024 , Goodluck SUPER EAGLES
Post by: KupaCrypto on January 07, 2024, 09:09:43 PM
As the African cup of Nations they start in one week time , our team wey dey represent us Naija wey be Super Eagles go kick start their afcon 2024 campaign on the 14th of January against Equatorial Guinea, with they kind players wey our super Eagles get , this tournament supposed be our own this year, even as we come get the reigning African footballer of the year for our team wey be Victor osimhen, we even get Victor Boniface for our team too and some other top players wey dey do well for their respective clubs for Europe, onlike waiting happen for the last tournament wey oou boys allow pride carry dem go loose to Tunisia, they get everything for there disposal to bring this cup home, my people how una see am?


Title: Re: AFCON 2024 , Goodluck SUPER EAGLES
Post by: Justbillywitt on January 07, 2024, 09:26:05 PM
Goodluck to the super eagle. I wish them all the best and I hope they bring the trophy home. This campaign shouldn't be like the previous one that we couldn't win.


Title: Re: AFCON 2024 , Goodluck SUPER EAGLES
Post by: rachael9385 on January 07, 2024, 09:31:21 PM
@KupaCrypto, you better lock this thread because there is another thread similar to this.
https://bitcointalk.org/index.php?topic=5480473.0
Please try to use the search engine before creating a post.