Bitcoin Forum

Local => Nigeria (Naija) => Topic started by: Nangiconference on January 28, 2024, 02:30:18 PM



Title: Nigeria which way?
Post by: Nangiconference on January 28, 2024, 02:30:18 PM
As the price of fuel come high many people come Dy change their generator from fuel to gas. When the economy see their bravity and sense dem begin Dy add money for the price of gas slowly and steady so as to discourage others from following the trend because when come compare and contrast you come Dy realise say no much difference u fit sideline am and then continue with your fuel.

 The gas good o, en no Dy produce smoke and en Dy maintain durability of engine with reduced noise but one thing be say gas no Dy give signal when en wan finish na until Ur gen shut down nay u go know say gas don finish na because of this reason nay make motor never Dy fit use am make dem no come Dy stranded for road. Imagine person wey Dy drive around 10pm Ur gas come finish, na from where u wan come fill the gas by that time and how u wan take push the motor? Especially for ROAD OF NO DESTINATION (bush area).


Title: Re: Nigeria which way?
Post by: Churchillvv on January 28, 2024, 02:53:01 PM
Go and read what I said in this link https://bitcointalk.org/index.php?topic=5483234.msg63572998#msg63572998


Title: Re: Nigeria which way?
Post by: Nangiconference on January 28, 2024, 08:05:23 PM
Go and read what I said in this link https://bitcointalk.org/index.php?topic=5483234.msg63572998#msg63572998
Have gone through it again, thanks for your courage and correction. I have a note where I draft topics for discussion after previewing them I then post them for discussios.  That's why seems as if I just posted within some minutes.