Bitcoin Forum

Local => Off-topic (Naija) => Topic started by: Kelward on March 14, 2024, 03:58:38 PM

Title: Our newbies de ternish Nigeria, image too much for main boards
Post by: Kelward on March 14, 2024, 03:58:38 PM
I observe say most of our newbies de always start negative topics about Nigeria, for other boards, especially for politics and society section, dis too much negativity about our country no good for our reputation as Nigerians inside di forum. Dem need to reduce dis negative energy so oda nationalities for di forum no go stereotype us say corruption, poverty, terrorism de synonymous with Nigerians, e no be good reputation for us. E de pain me say I never see where dis our newbies post any positive things about dis country. Abi we no get people wey de make us proud for entertainment and entrepreneurship? Why dem no de talk about dem? Make dem also learn how to start quality crypto related topics, no be only di bad things wey de happen for Nigeria, dem go de start.

Many negative things wey de happen internally for oda countries, wey dem people no de carry dem come de tarnish dem image for di forum? A lot of atrocities de happen everyday for di whole countries, but na Nigeria, own de make headlines for main boards. Abeg make we de focus on discussing our negativities about Nigeria, for inside dis our local board, because I no see Russians or oda countries wey dem citizens de carry dem country bad news de enter main boards.

This na di latest one wey our newbie start yesterday https://bitcointalk.org/index.php?topic=5488672.msg63797877#msg63797877

Title: Re: Our newbies de ternish Nigeria, image too much for main boards
Post by: Charles-Tim on March 14, 2024, 04:15:07 PM
This is the third of this thread in just few weeks. I did against this type of thread in the past because I knew we may be posting about something like this in new threads continuously and it is happening. I am not against giving your own opinion on the threads you people are referring to but no need of creating new thread about it.

Title: Re: Our newbies de ternish Nigeria, image too much for main boards
Post by: Zanab247 on March 14, 2024, 05:22:20 PM
I no blame d newbies for ternishing d name of Naija in other forum because those people dat brought dem to d forum suppose tell dem not to bring their country down in d presence of other users and, dem dey do all those things just to hustle for merits and if u check dem very well u go see say na off topic full their post pass.

 If u think say I dey lie, just go into reputation board and see Wetin Naija user say about Naija people for d case dey brought against Naija person which I no go mention d person name, if there is a way we can spread dis thing to people that is bring newbies into d Bitcointalk.org forum to give dem orientation about how to improve qualify post, I believe it will reduce all those things.

Title: Re: Our newbies de ternish Nigeria, image too much for main boards
Post by: Uhwuchukwu53 on March 14, 2024, 05:35:04 PM
This is the third of this thread in just few weeks. I did against this type of thread in the past because I knew we may be posting about something like this in new threads continuously and it is happening. I am not against giving your own opinion on the threads you people are referring to but no need of creating new thread about it.

Thanks for this observation it's not mandatory that one must create thread even if we want to create let us avoid this over repeating of one thread is very irritating, this the major reason most of our senior ogam them some most time don't post on this board,I remember some week ago commenting on similar topic like this, let make the board more interesting by posting New thing not a repeat of thread.

Title: Re: Our newbies de ternish Nigeria, image too much for main boards
Post by: Y3shot on March 14, 2024, 05:43:49 PM
I no blame d newbies for ternishing d name of Naija in other forum because those people dat brought dem to d forum suppose tell dem not to bring their country down in d presence of other users and, dem dey do all those things just to hustle for merits and if u check dem very well u go see say na off topic full their post pass.

Wetin you talk na true, we no go blame the newbies wey dey misbehave for forum na the people wey bring dem come the forum we go blame. The people wey bring dem  one suppos give dem good orientation,  tell dem wetin to do. If all this newbies were good orientation by those who brought dem. I no think say dem go dey do things the way dem do ahm. E be like say people go just introduced people to forum and allow dem to go the way dem like.

Title: Re: Our newbies de ternish Nigeria, image too much for main boards
Post by: AVE5 on March 14, 2024, 06:12:28 PM
I guess they get those updates somewhere there in the internet and hope you know how news flies there in the air. So even if our reputation is not speculated here in the forum then definitely who's interested about Nigerians updates would still be updated of it here and there as long as internet it concerned.
What do we even consider the need of protesting to an international mile? I guess it's for whom it may concern all over the World to intervene on behalf of what the people are crying out about.
The bad reputation of our country Nigeria has already been tarnished by our governments and has nothing to do with a common citizens who is only agitating for a wellness in the country.
Meanwhile agitation is no as procrastinations nor a sabotage. So let's face the fact by cutting off corruptible bodies by the heads and not the tail of we not wipe them all off entirely.

Title: Re: Our newbies de ternish Nigeria, image too much for main boards
Post by: Antotena on March 14, 2024, 06:15:16 PM
Many negative things wey de happen internally for oda countries, wey dem people no de carry dem come de tarnish dem image for di forum? A lot of atrocities de happen everyday for di whole countries, but na Nigeria, own de make headlines for main boards. Abeg make we de focus on discussing our negativities about Nigeria, for inside dis our local board, because I no see Russians or oda countries wey dem citizens de carry dem country bad news de enter main boards.

This na di latest one wey our newbie start yesterday https://bitcointalk.org/index.php?topic=5488672.msg63797877#msg63797877

Make I yarn you something brother. I thought I'm the only person that notice this mischievous behavior of posting manner, they think that by the time they post about the bad things of the country, they will get merit but they are just doing more harm than good to us even though we know that the government is very rubbish people but we have no any other country than this one. We can discuss bad governance on civil manner but making the country look like it's the worst place is bad, even other countries have their own challenges but they don't used that as thread all the time.

Worst part be say, they don't discuss it in the local board, they post it in economics, Bitcoin discussion and politics that's general for everyone, we are only opening our on to them and by the time an argument comes, that's what they will use to judge us when there are good side of our own country to discuss. I blame the government we have sha.

Title: Re: Our newbies de ternish Nigeria, image too much for main boards
Post by: Obari on March 14, 2024, 06:22:49 PM
This is the third of this thread in just few weeks. I did against this type of thread in the past because I knew we may be posting about something like this in new threads continuously and it is happening. I am not against giving your own opinion on the threads you people are referring to but no need of creating new thread about it.
I get your point boss, but the truth be told that, everybody get wetin Dey pain dem for this country and even op fit no fight am. The truth be told that, most of this threads wey these newbies Dey create na out of anger and pains and sincerely l, na the major reasons I no fit blame them. Most of us fit Dey reason say, no be only Nigeria and Nigerians Dey suffer this crisis but the truth be say, for a country like Nigeria, wey Dey rich in natural resources and it’s likes, you no suppose expect its citizens to wallow in hunger and abject poverty but yet we don Dey top chart for this very list which is very wrong.

So @charles-Tim, Abeg try person all these guys wey Dey create multiple threads as I believes anyone wey no Dey relevant go later drop down to were e suppose Dey, so make we try bear with them and try make take things easy with them.

Title: Re: Our newbies de ternish Nigeria, image too much for main boards
Post by: odunybiz on March 14, 2024, 11:29:49 PM
This is the third of this thread in just few weeks. I did against this type of thread in the past because I knew we may be posting about something like this in new threads continuously and it is happening. I am not against giving your own opinion on the threads you people are referring to but no need of creating new thread about it.

This is the importance of the search options. We should try to make use of the search box before making our post. This will help to reduce spamming generally in the forum 

Title: Re: Our newbies de ternish Nigeria, image too much for main boards
Post by: DaNNy001 on March 14, 2024, 11:42:28 PM
This is the third of this thread in just few weeks. I did against this type of thread in the past because I knew we may be posting about something like this in new threads continuously and it is happening. I am not against giving your own opinion on the threads you people are referring to but no need of creating new thread about it.
Thank God say no be only me dey experience or see this thing because the thing come dey do me like say na devaju experience I dey get here for the local board. The thing is that users should first scan the board well before jumping to create similar thread or topic here although I understand the urge and reason for the Op to do so because if we come to reason am true true , these so called newbies have being doing a whole lot of damages which like what he said is not good for the image of our local board.

Title: Re: Our newbies de ternish Nigeria, image too much for main boards
Post by: Pi-network314159 on March 15, 2024, 02:07:22 AM
Me self I don tire for all those kind thread. Every time this newbies go just dey creat thread about Nigeria forgetting say we get local board were them fit discuss am. I believe say anything them dey do na just for the sake of to get merit but them dey indirectly tanish our image. If only them go open the eyes of this newbies make them see how this men them hate us them no go even dey reason to go talk such thing atol. Those men dey find wetting go do us at any slight opportunity. I no no how we fit dey stop this guys from all this things them dey do. Anybody wey them just open account for, the next minute na to run go creat thread of hardship and suffering of Nigerians as if na only 9ja dey face hardship. Abi them tell these newbies say na only 9ja dey suffer for this world?

Title: Re: Our newbies de ternish Nigeria, image too much for main boards
Post by: Marykeller on March 15, 2024, 08:35:46 AM
I no know wetin be the guy's purpose of bringing Nigeria matter for politics and society board cos d first time I been reply to his post on suspension Senator Abdul Ningi. He reply was

Is it necessary to post this here? We(Nigerians) have their local board for this kind of post to be made.
I would suggest this post move there, to have a better view and discussions on the subject head post
Your suggestion is noted and I really appreciate it. However, I think it's also good for other people to see the mindset of the kind of people we have as leaders.

I no know what else to say to am again because em do mean to carry our country matter for head to bring am come for Politics and Society board cos that's the board wey em post most.

Make we see how far em go with all this "casting" cos no country go talk sae their country holy pass the other. Every country get corrupt politicians practices for their country.

Title: Re: Our newbies de ternish Nigeria, image too much for main boards
Post by: Benedictare on March 15, 2024, 01:19:58 PM
   
   Na true talk u talk me sef i bin dey reason nam make i drop this topic but i bin don see am before,e be like say our oga dem for this platform go put laws down so that newbies wey be nija go start with because the disgrace don dey too much ,even if you dey correct dem na dem dey vex pass even dey use abusive language ,dem no dey take correction,i no know where dem dey hurry dey go ,i don talk am before , everybody start as a newbie, instead dem go dey read, to know wetin Bitcoin dey all about,dem go dey invest and dey ask questions wey dem no suppose to dey ask.

    The law wey i mean be say ,if e dey possible for our oga dem to make newbie dey receive training on Bitcoin for our nija forum for one week before dem go other  forums go dey contribute for other forums.

Title: Re: Our newbies de ternish Nigeria, image too much for main boards
Post by: Kelward on March 15, 2024, 02:18:52 PM
This is the third of this thread in just few weeks. I did against this type of thread in the past because I knew we may be posting about something like this in new threads continuously and it is happening. I am not against giving your own opinion on the threads you people are referring to but no need of creating new thread about it.

Thanks for this observation it's not mandatory that one must create thread even if we want to create let us avoid this over repeating of one thread is very irritating, this the major reason most of our senior ogam them some most time don't post on this board,I remember some week ago commenting on similar topic like this, let make the board more interesting by posting New thing not a repeat of thread.

I thank una for di observation, my apology say I start thread wey some members don already start, na di vex wey de for my mind make me just go straight to start am without checking first. Di thing de annoying say among di whole nationalities wey de for di forum na only Nigerian negative matters we de always see, abi oda countries no get corrupt politicians and criminals? E come be like say nothing good fit to come out from Nigeria, while we get millions of positive people wey de very innovative for dem professions and de make di country proud, but our newbies no go start topic about dem.

Dis development no de good for our naija reputable inside dis forum. I remember one negative thread wey one of our newbies start, and one legendary member from another country come make comment about how fraudulent wey Nigerians de, I come quote di member say we get over 200 million citizens for Nigeria, and na less than %5 de into cyber crime, say majority of Nigerians de work hard for dem money. Abeg make we de discuss our country bad reputation for dis our local board, because I believe say na so odas de discuss dem own for dem local boards.

Title: Re: Our newbies de ternish Nigeria, image too much for main boards
Post by: Y3shot on March 15, 2024, 03:46:16 PM
Like their was a time I saw a Nigerian in politics and society board using our broken English to write a post. This is very bad and it means that the person who introduced the user to the forum didn't give him a good orientation to know where to use pidgin English and where to write with English. Doing the wrong things e get the way people go dey look us for the forum, them go just classify us to be the same.

Title: Re: Our newbies de ternish Nigeria, image too much for main boards
Post by: Sexylizzy2813 on March 16, 2024, 08:16:40 PM
Like their was a time I saw a Nigerian in politics and society board using our broken English to write a post. This is very bad and it means that the person who introduced the user to the forum didn't give him a good orientation to know where to use pidgin English and where to write with English. Doing the wrong things e get the way people go dey look us for the forum, them go just classify us to be the same.

I no support when some new members dey spoil naija name or make am look like joke for outside but make we ask ourselves as all of us dy here, how many of us dey use our broken English (as you call am) dy always dy post for this our naija local board? Una dy shame to use pigin language post for here? Everybody wan use English post even for where the pigin dey legal self. If we say nah English we go dy use post here why new members no go go outside go post with pigin since many of us don spoil that one chance we get to be Nigerians with the use of pigin at least for ones on our own board, na one Naija Local Board we get oh, everytime many of una go do as if nah only una go school or sabi speak or post with English pass, e bad oh.
Abeg things for the our LB don spoil, I remember back then wey all I see for this local board nah pigin throughout but now, everybody don use formings take stain here, abeg make we dy proud of wetin we get oh.
I know say those new ones fuck up but as we turn here to be international board with plenty English instead of pigin wetin we expect? Make una check all the post for this thread if English language no plenty pass, na we dy take our hand spoil this local board to the point wey outsiders go fit easily understand our doings.🙄🤔😐

Title: Re: Our newbies de ternish Nigeria, image too much for main boards
Post by: Makus on March 16, 2024, 08:28:36 PM
This na di latest one wey our newbie start yesterday https://bitcointalk.org/index.php?topic=5488672.msg63797877#msg63797877

This matter of newbies Dem wey dey spoil our name for outside don dey too much, op I like the way you take answer that guy for there. Me I don talk tire say all this newbie dem make una dey mind the kind of things wey una dey talk, the fact say you dey find merit no mean say you go open your mouth they talk rubbish for forum like this. This place no be place for news or for play so make una do wattin carry una come here, rather than to dey talk rubbish. Normally many of our baba them dey waka around to find all this kind of people wey dey give us bad name anyhow when them fit just behave like who get eye to read instructions and warnings. Like that guy now, em no go fit miss tag as e don go loose guard like that.u

Title: Re: Our newbies de ternish Nigeria, image too much for main boards
Post by: Agbamoni on March 16, 2024, 09:18:32 PM
This is the third of this thread in just few weeks. I did against this type of thread in the past because I knew we may be posting about something like this in new threads continuously and it is happening. I am not against giving your own opinion on the threads you people are referring to but no need of creating new thread about it.
Yes i could remember when you said that if something is going wrong in our country shouldn't or be wise for us to share it and express our pain. I dont see at as a bad idea but it should be done in our local board and not outside our board. We are not the only country going through economical problems but we take our own too extreme and let these white folks look down on us like we are worthless. And that is one main reason why if a reputation against any member of our board is brought up there wont be no delay to take actions without hearing from the parties. We have shown our weaknesses and they now feed on them using it against us. Let us avoid creating thread about our country outside this board i am not in support of it.

Are you are that speaking our pidgin language is now offence, its now seen that we are the same person when our writing in pidgin seems the same. Seems they now know our pidgin more than us. How can someone say they have been studying our pidgin so he can now judge nigerians based on our pidgin? So crazy abi?

Title: Re: Our newbies de ternish Nigeria, image too much for main boards
Post by: Charles-Tim on March 16, 2024, 09:52:37 PM
Yes i could remember when you said that if something is going wrong in our country shouldn't or be wise for us to share it and express our pain. I dont see at as a bad idea but it should be done in our local board and not outside our board. We are not the only country going through economical problems but we take our own too extreme and let these white folks look down on us like we are worthless. And that is one main reason why if a reputation against any member of our board is brought up there wont be no delay to take actions without hearing from the parties. We have shown our weaknesses and they now feed on them using it against us. Let us avoid creating thread about our country outside this board i am not in support of it.
I like what you post. It would be better if it is posted on local board. And other people can give their own opinions. It would be good if posts like that can be reported to be moved to local board. I have reported some in the past that were moved to local board. I will report the post and see if it will be moved to our local board.

Title: Re: Our newbies de ternish Nigeria, image too much for main boards
Post by: Egii Nna on March 16, 2024, 10:05:43 PM
Many of dis newbie wey dey from naija for this forum just like to day post anyhow, I don’t know What is wrong with them o, Abi nah to dey post dey hungry them I no no or nah to get merit they hungry them. I no see the reason why this user go go post that post for policy and support this one na naija issues him no see say local board dey for all dis kind of discussion neh, bust Sha most a times no be their fault nah person where invite them come because your behavior in dis forum shows the orientation wey them give you before you start the forum so as him see that one him go they think say if him post am for there him go get merit and no be so this this day go

Nah why we too dey get newbie account wey them day tag and band for this forum be that newbies lack orientation too much and nah sand day spoil cup of garri.

Title: Re: Our newbies de ternish Nigeria, image too much for main boards
Post by: Cryptomultiplier on March 16, 2024, 10:42:12 PM
Na very correct thing OP yarn so o.
Many times when I check through the boards, the talk about this country dey always make me fear, because the negative reviews just too much and dey very specific.

This na one reason why I no too blame the government of some countries for restrictions to some degree about watin citizens fit talk on social media and about watin news reporters dish out as news online or as contents for blogs or vlogs or print.
Failure to abide by the restrictions always warrants some kind of punishment after they don track the person down with em IP and na always by special security operatives.

E fit help also if the older ranking members for here send them personal messages and if possibly create board for here wey we fit take dey update on post of such, so as them go dey aware about the things wey Dem post and we fit protect the integrity of our nation and future generations.

Title: Re: Our newbies de ternish Nigeria, image too much for main boards
Post by: Su-asa on March 17, 2024, 05:52:00 AM
I have seen a lot of negative post about Nigeria in politics and society board, it's bad and I advise it should stop before it's doing no good to put country and our local board.
Everyone on the forum might be seeing us as dreadful people. One thing am sure of is, even you are a newbie you can not do well in the forum immediately you starts criticizing your own country and the citizens. But what's about those post is the OP of those threads are also a Nigerians and again merits doesn't flow in those kind of post but they still create criticism posts about Nigeria thinking merits will come in. The other problems are from the person that brought them to the forum, I think the person that brought them here didn't tell them how things should be done and what kind of posts they should post. On what I know is Bitcointalk.org is a place to learn.

Title: Re: Our newbies de ternish Nigeria, image too much for main boards
Post by: Obim34 on March 17, 2024, 09:25:39 AM
This is the third of this thread in just few weeks. I did against this type of thread in the past because I knew we may be posting about something like this in new threads continuously and it is happening. I am not against giving your own opinion on the threads you people are referring to but no need of creating new thread about it.
I get your point boss, but the truth be told that, everybody get wetin Dey pain dem for this country and even op fit no fight am. The truth be told that, most of this threads wey these newbies Dey create na out of anger and pains and sincerely l, na the major reasons I no fit blame them. Most of us fit Dey reason say, no be only Nigeria and Nigerians Dey suffer this crisis but the truth be say, for a country like Nigeria, wey Dey rich in natural resources and it’s likes, you no suppose expect its citizens to wallow in hunger and abject poverty but yet we don Dey top chart for this very list which is very wrong.

So @charles-Tim, Abeg try person all these guys wey Dey create multiple threads as I believes anyone wey no Dey relevant go later drop down to were e suppose Dey, so make we try bear with them and try make take things easy with them.
Normally, we suppose they cover our nakedness, no be everything we suffer na him we suppose put up there for every body to see, we fit still check out not just we alone are suffering, their might as well be those who are experiencing worst than what we think we are passing true. Posting some kind stuffs out still doesn't solve the issue then why often is the need to raise the awareness.

Title: Re: Our newbies de ternish Nigeria, image too much for main boards
Post by: Charles-Tim on March 17, 2024, 09:33:08 AM

I will neither say him nor you is right. Also I will neither say him nor you is wrong. It was everywhere on the news and news is not private but public. What I see more about this is that some of your prefer censorship and self-centeredness but that is not going to happen.

Title: Re: Our newbies de ternish Nigeria, image too much for main boards
Post by: Obim34 on March 17, 2024, 09:41:52 AM
This is the third of this thread in just few weeks. I did against this type of thread in the past because I knew we may be posting about something like this in new threads continuously and it is happening. I am not against giving your own opinion on the threads you people are referring to but no need of creating new thread about it.
I get your point boss, but the truth be told that, everybody get wetin Dey pain dem for this country and even op fit no fight am. The truth be told that, most of this threads wey these newbies Dey create na out of anger and pains and sincerely l, na the major reasons I no fit blame them. Most of us fit Dey reason say, no be only Nigeria and Nigerians Dey suffer this crisis but the truth be say, for a country like Nigeria, wey Dey rich in natural resources and it’s likes, you no suppose expect its citizens to wallow in hunger and abject poverty but yet we don Dey top chart for this very list which is very wrong.

So @charles-Tim, Abeg try person all these guys wey Dey create multiple threads as I believes anyone wey no Dey relevant go later drop down to were e suppose Dey, so make we try bear with them and try make take things easy with them.
Normally, we suppose they cover our nakedness, no be everything we suffer na him we suppose put up there for every body to see, we fit still check out not just we alone are suffering, their might as well be those who are experiencing worst than what we think we are passing true. Posting some kind stuffs out still doesn't solve the issue then why often is the need to raise the awareness.
I will neither say him are nor you is right. Also I will neither say him nor you is wrong. It was everywhere on the news and news is not private but public. What I see more about this is that some of your prefer censorship and self-centeredness but that is not going to happen.
I never attacked anyone here, the only reason of me saying something is because after making such posts it doesn't change anything and for you saying censorship and being self centered is non of my business, if others wants that for themselves simply not me. I do not care about being right or wrong as my points are on a normal ground, it doesn't point directly at anyone.

Title: Re: Our newbies de ternish Nigeria, image too much for main boards
Post by: Charles-Tim on March 17, 2024, 09:45:38 AM
I never attacked anyone here, the only reason of me saying something is because after making such posts it doesn't change anything and for you saying censorship and being self centered is non of my business, if others wants that for themselves simply not me. I do not care about being right or wrong as my points are on a normal ground, it doesn't point directly at anyone.
Some of you does not mean you, or that you are among. It depends on how you see it. I am not pointing to anyone. The people I am referring to know themselves and from their posts, you can easily know them. That means you can be among them or not. Make the conclusion yourself.

Edit:
We should not even consider this. What we should consider is what I have on my first post on this thread which is to go and do what you think as correction on the thread they create instead of creating new thread.  I mean what you think as correction because that does not means either of you are correct. That is how such discussion will be. The OP of this thread even accepted that.

Title: Re: Our newbies de ternish Nigeria, image too much for main boards
Post by: Obim34 on March 17, 2024, 09:52:28 AM
I never attacked anyone here, the only reason of me saying something is because after making such posts it doesn't change anything and for you saying censorship and being self centered is non of my business, if others wants that for themselves simply not me. I do not care about being right or wrong as my points are on a normal ground, it doesn't point directly at anyone.
Some of you does not mean you, or that you are among. It depends on how you see it. I am not pointing to anyone. The people I am pointing to know themselves and from their posts, you can know them.
It would have been better, if you had simply used the term "some people here", that which you used is a bit personal firstly referring to me as being tagged and extending down to others, but that should be kept aside as I find no interest making this discussion lengthy than it has already been.

I appreciate as you already made everything clear.