Title: [PID Tutorial] PGP Signature - Encrypt/Decrypt message - Fingerprint Post by: Hatchy on April 29, 2024, 10:12:13 AM Original post: [ENG Tutorial] PGP Signature - Encrypt/Decrypt message - Fingerprint (https://bitcointalk.org/index.php?topic=5469280.0)
Author: Learn Bitcoin (https://bitcointalk.org/index.php?action=profile;u=3506304) dis thread na picture version of dis thread (https://bitcointalk.org/index.php?topic=4059348.0) wey dem don fix. d author no dey active, and d thread dey locked. many members dey find tutorial but d pictures don dey broken. see, I try fix d image con post dem again. Credit: mdayonliner (https://bitcointalk.org/index.php?action=profile;u=1432468) Pretty Good Privacy (https://en.wikipedia.org/wiki/Pretty_Good_Privacy) English guide e version ( for only Windows ) abeg wait 1/2 minutes (depend on how your network take fast) to take load all picture dem watin dey dis post
Abstract go d up (#post_top) many people no get idea about dis PGP encryption and decryption thing. na so e first be for me, but I come try learn am d hard way. check dis topic, BCT PGP/GPG Public Key Database: you go con stake your PGP Key for here (https://bitcointalk.org/index.php?topic=1159946.0) to tay understand why you suppose know am.if you dey use electrum wallet, den I dey sure say you don see one signature link (https://prnt.sc/jjsuma) near d file wey dem dey install.you go don also see one warning sign for up, wey dey talk about fake electrum copy make I stop d long Tori. PGP go help you increase your privacy and you fit check easily, if d source of d file/text na original one. for dis guide, we go learn .... # How you go take make PGP message and signature wey dey signed # How you go take verify PGP message and signature wey dey signed # How you go take decrypt message # How you go take encrypt message once you don understand dis four things dem, I dey sure say you go fit run d rest without help again. correct understanding Go d top (#post_top) before we go start, e go good make i tell una small thing. PGP get two keys...... 1. private key &It;=== you need am take decrypt something 1. a) you go still need passphrase, dat wan mean say you need strong password. 2. public key &It;=== you go need am take encrypt something think of one correct message wey you wan send give your guy. you no want make any government people or any spy dem read d message. dis people den fit get access to your email server. if you wan prevent am, tell your guy make e give you e PGP public key as you don't get am, encrypt d message den send am as email to your guy. like dis, na only your guy go fit decrypt am because e know d private key. Warning: no share your private key and passphrase with anybody if you wan start Go d top (#post_top) Download Install Go d top (#post_top) You go need Kleopatra desktop application. Click here (https://www.gpg4win.org/get-gpg4win.html) download gpg4win-3.1.1.exe( dis one na d current version wey dey, you go need find d same or another version but e no matter, any version wey dem get for den server go download).once e don download finish, install d app now(I know say you suppose know how you wan take install d app). once you don install finish, you go dey see Kleopatra icon for your desktop. make Your First Private and Public Keys dem Go to top (#post_top) 1. Open Kleopatra > File > New Key Pair... https://www.talkimg.com/images/2023/10/05/POdcW.png press here if you no dey fit see d picture (https://www.talkimg.com/images/2023/10/05/POdcW.png) 2. press Create personal OpenPGP key pair https://www.talkimg.com/images/2023/10/05/POu0J.png press here if you no fit see d picture (https://www.talkimg.com/images/2023/10/05/POu0J.png) 3. put your Name and Email > press Next https://www.talkimg.com/images/2023/10/05/POAmC.png https://www.talkimg.com/images/2023/10/05/POHJb.png for here now, we dey use...... Code: Name: mdayonliner Tutorial 4.press Create https://www.talkimg.com/images/2023/10/05/POSpv.png 5.put your passphrase (try use better strong password) -> Repeat -> press OK https://www.talkimg.com/images/2023/10/05/POnZH.png https://www.talkimg.com/images/2023/10/05/POC3g.png for here now we don use..... <=== no ever upload am go public Code: guideMday 6. Record dis information dem... 6.1. Fingerprint : for text file or any file wey you like. Code: 3DE42C11CBDD44EFC63B602DFA92987833EE3CE0 6.3. Upload Public Key go Directory Service... 6.4 you don finish https://www.talkimg.com/images/2023/10/05/POQBI.png 6.2 press where talk say make you make Backup Of Your Key Pair... https://www.talkimg.com/images/2023/10/05/POMdd.png select where your hard drive dey den keep d file well. dis wan na e be our private key. put passphrase -> press Ok https://www.talkimg.com/images/2023/10/05/POmz5.png press Ok https://www.talkimg.com/images/2023/10/05/PO6hz.png d thing wey we just do, don process d PRIVATE KEY <===== no ever upload am go public find d file wey we export den come open an with notepad Code: -----START PGP PRIVATE KEY BLOCK----- 6.3. press upload public key go directory service.....-> wait small bit -> press OK dis wan go upload d public key go online for d PGP directory service. but before dat one, we go need check if d directory domain still dey work. if you get domain wey no dey active, abeg set am like dis error don show as u dey try export openPGP certificates. server dey show PGP wey no work: key server dey send fail: server dey show fail-snip- try make you change d open PGP key server. if you dey use windows operating system and Kleopatra like d guide own, enter setting-> set Kleopatra.... den d openPGP keyserver column (default: hkps: //hkps.pool.sks-keyservers.net), enter d keyserver wey still dey/and you fit still access am, https://pgp.mit.edu; http://keyserver.ubuntu.com/; or other servers; den press OK.see example of my public key: http://keyserver.ubuntu.com/pks/lookup?op=get&search=0x58bc997445d96f68db65c169a2ca884f183d22e9 no worry if error dey.you fit do am later after better setup. press OK and Finish You go dey see d new PGP user ID wey you create https://www.talkimg.com/images/2023/10/05/POzpq.png 6.3.a. Right click -> press Publish for Server or after you don change the server you still dey get the error then no worry. you no need any server for your public key.you fit save am for your computer. https://www.talkimg.com/images/2023/10/05/PONZj.png save am for your computer for directory wey you know. see your public key. Code: -----START PGP PUBLIC KEY BLOCK----- now we don get our..... 1. Private Key 2. Passphrase 3. Public Key 4. Fingerprint Red: Private only | Green: you fit share am publicly make PGP Message and Signature wey dey signed Go to top (#post_top) if to say dis wan na our message and we wan sign am with our PGP signature. Code: My username mdayonliner. na m-day-online-r 1. enter Notepad > write d message > Select d message > Copy d message. 2. Open System Tray > Right Click d Kleopatra icon > Mouse hover on Clipboard > press OpenPGP-Sign... https://www.talkimg.com/images/2023/10/05/POEkG.png https://www.talkimg.com/images/2023/10/05/POIBD.png 3. press Next > put passphrase > press OK normally, e suppose get your key pair to take sign, we fit call key pair certificate.if you get pass one, then you fit set am out for d wan wey you wan take sign. https://www.talkimg.com/images/2023/10/05/PO3df.png https://www.talkimg.com/images/2023/10/05/POkFZ.png 4.press OK https://www.talkimg.com/images/2023/10/05/POvh8.png 5. Open another Notepad > Paste (Ctrl+V) Code: -----START PGP SIGNED MESSAGE----- Congrats, you don make your first PGP message wey dey signed with signature. [--------------still dey update contents wey dey below ------------- 21/12/2020] check PGP message and signature wey dey signed Go to top (#post_top) for instance say we want check d pgp signed message of Husna QA (https://bitcointalk.org/index.php?topic=1159946.msg33448946#msg33448946). for here we get our pgp message wey dey signed with signature. Code: -----START PGP SIGNED MESSAGE----- 1. Select everything wey dey d code tag > Copy (Ctrl+C) 2. Open System Tray > press Kleopatra icon > Mouse hover for Clipboard > C press Decrypt/Verify... https://www.talkimg.com/images/2023/10/05/POYl3.png https://www.talkimg.com/images/2023/10/05/POy6w.png 3.press Search > Wait small, until you don see windows wey dey active > Select > press Import you go need import d PGP Fingerprint/Public Key of Husna QA, enter Kleopatra Certificate list. if you no get am from d beginning search. https://www.talkimg.com/images/2023/10/05/POJV9.png https://www.talkimg.com/images/2023/10/05/POVDN.png 4. Check1 & 2 > press Next (3) https://www.talkimg.com/images/2023/10/05/POrna.png https://www.talkimg.com/images/2023/10/05/PO1ko.png 5. you go pick your key pair > Check Certify only for me > press Certify https://www.talkimg.com/images/2023/10/05/POLgT.png 6. put passphrase > press OK https://www.talkimg.com/images/2023/10/05/POhdl.png https://www.talkimg.com/images/2023/10/05/POoF1.png 7. press Finish (1) > if d information wey you import dey correct, e go show green >press Finish(2) https://www.talkimg.com/images/2023/10/05/PO4om.png https://www.talkimg.com/images/2023/10/05/PO5lW.png 8. Open another Notepad > Paste (Ctrl+V) Code: Date: 2018-03-29 congrats, you don verify your first signed PGP message with signature. Create Message wey dey encrypted Go to top (#post_top) before you fit create message wey dey encrypted, you need another person PGP Fingerprint/Public Key Certificate. we don already import Public Key information for Husna QA. So, make we first do like say we wan send am the Encrypted message. <<=== abeg no send am any message o. plus dem no even Know about dis guide. now make we see am like say dis message na d message wey we want encrypt. Code: na m-day-online-r na e go Encrypt dis message.. 1. Open Notepad > write d message > Select d message > Copy d message. 2. Open System Tray > press Kleopatra icon > Mouse hover for Clipboard > press Encrypt... https://www.talkimg.com/images/2023/10/05/PO96J.png https://www.talkimg.com/images/2023/10/05/POBjC.png 3. press Add Recipient(1) https://www.talkimg.com/images/2023/10/05/POgDb.png https://www.talkimg.com/images/2023/10/05/PO8nv.png 4. Select Recipient > Click OK (2) > press Next https://www.talkimg.com/images/2023/10/05/POKvH.png https://www.talkimg.com/images/2023/10/05/PObgg.png 5. press OK https://www.talkimg.com/images/2023/10/05/PODuI.png 6. Open Notepad > Paste (Ctrl+V) Code: -----BEGIN PGP MESSAGE----- congrats, you don encrypt your message. if you send am give Husna QA, den e go come decrypt am con read d real message. Decrypt message wey dey encrypted Go d top (#post_top) imagine say you know my PGP Fingerprint/Public Key. you con send me message wey dey Encrypted message which like dis. Code: -----BEGIN PGP MESSAGE----- My Fingerprint ( dis wan na e I dey use for forum): Code: 81DAEE690159E01E28FF951086FEA0B65C6E1B2C now make we see how to decrypt message. 1. Select d whole message > Copy (Ctrl + C) 2. Open System Tray > Right press Kleopatra icon > Mouse hover for Clipboard > press Decrypt/Verify... https://www.talkimg.com/images/2023/10/05/POONd.png https://www.talkimg.com/images/2023/10/05/POWo5.png 3. put passphrase (1) > press OK (2) https://www.talkimg.com/images/2023/10/05/POexz.png https://www.talkimg.com/images/2023/10/05/PO0P2.png 4. press Finish https://www.talkimg.com/images/2023/10/05/POljc.png https://www.talkimg.com/images/2023/10/05/PWUnq.png 5. Open Notepad > Paste (Ctrl + V) Code: afar m-day-online-r, I dey send you dis message wey dey encrypted Some PGP Public Keys for real life Go d top (#post_top) Some PGP Public Keys wey you go like check or import.
take home Go d top (#post_top) Welcome to the exercises section. before we go start see watin you go First do. 1. make new key pair, use dis information dem Code: Name: ex-<your bitcoinTalk username> Code: Name: ex-mdayonliner 2. public your Fingerprint published for d server wey dey online. e go help me and other people dem take get your public key for communication wey dey encrypted. we go get two homework take practice I go think of reward later for people wey do am well. Assignment 1: signature and message wey dey signed with PGP (#post_) - dey come soon Assignment 2: Encrypt and Decrypt Message (#post_) - dey come soon. press here for my Fingerprint wey dey server (https://sks-keyservers.net/pks/lookup?op=get&search=0x81DAEE690159E01E28FF951086FEA0B65C6E1B2C). Code: 81DAEE690159E01E28FF951086FEA0B65C6E1B2C question wey dem dey ask well well Go d top (#post_top) electrobit: person go fit explain d purpose or why e good to make PGP? (https://bitcointalk.org/index.php?topic=4059348.msg38652207#msg38652207) Answer (https://bitcointalk.org/index.php?topic=4059348.msg38654425#msg38654425) abeg no fear to ask any questions for comment here. I go make sure to add am for here with the answer. if I no get d answer then I go ask senior member for help or I go find d answer. make sure say d question dey related to d topic. Acknowledgements Go to top (#post_top) https://www.talkimg.com/images/2023/10/05/PWavj.png Husna QA (https://bitcointalk.org/index.php?action=profile;u=1827294): T d topic PGP/GPG Signed Message - Public Key (https://bitcointalk.org/index.php?topic=3221263.0) na e local language na I take start to learn. I dey happy say I fit understand d translation for English. https://www.talkimg.com/images/2023/10/05/PWavj.png TryNinja (https://bitcointalk.org/index.php?action=profile;u=557798): Provided some URLs (https://bitcointalk.org/index.php?topic=3776827.msg37813164#msg37813164) wey make me understand well. https://www.talkimg.com/images/2023/10/05/PWavj.png hugeblack (https://bitcointalk.org/index.php?action=profile;u=1059082): Suggest say make I add example PGP Public Keys (https://bitcointalk.org/index.php?topic=4059348.msg38082152#msg38082152). https://www.talkimg.com/images/2023/10/05/PWavj.png All the members wey dey leave dem PGP PUBLIC KEYs for forum. as I dey See these encrypted codes, I come dey interested for me and finally I con decide to investigate watin e be. where I get idea from Go d top (#post_top) https://en.wikipedia.org/wiki/Pretty_Good_Privacy http://www.pitt.edu/~poole/PGP.htm I go continue dis guide with other materials dem for future. I dey wait for una correct review and comment. na AOBT na run dis Translation by Dem self https://raw.githubusercontent.com/AOBTranslators/Images/main/AOBT%20Logo.png (https://bitcointalk.org/index.php?topic=5442314.0) Title: Re: [PID Tutorial] PGP Signature - Encrypt/Decrypt message - Fingerprint Post by: Davidvictorson on May 04, 2024, 12:06:36 PM Hatchy you too much for this thread wey do translate. As I dey read am small small, na so my bodi just dey sweet me because e dey perfectly in line with wetin I learned some weeks ago for internet on my own. Infact na even because of Bitcoingirlclub wey make me start to learn about am. And as I see the Kleopatra desktop application, I sabi say the na correct information dey here. E been get another way wey Dem fit do this PGP signature thing with command line for your lappy but I nor sabi that one. That one na for tech bros. Kleopatra na the easiest method. Shey you sabi say person fit still use the Kleopatra Mobile application run am?
Title: Re: [PID Tutorial] PGP Signature - Encrypt/Decrypt message - Fingerprint Post by: promise444c5 on May 07, 2024, 08:05:45 AM Great Job @Hatchy
However, there're some new modification in the new version which makes it much more easier to encrypt and decrypt, i will try to make a tutorial about the mods but I'm thinking of starting a new thread for it like a cont or should I just add it here .... Quote from: Davidvictorson link=topic=5494669.msg64031104#msg64031104 date=1714824396 Kleopatra na the easiest method. Shey you sabi say person fit still use the Kleopatra Mobile application run am? There are no specifically cloned mobile version of Kleopatra but since it's used for mail encryption you can use K-9 Mail , Open key Chain and likes I came across a link that lists it all I will add it when I see it edit Just I've promised the link was actually from their site https://www.openpgp.org/software/ I don't know your mobile device but you can select Android/IOS You should the lists Addit... You can also use UTOPIA for for private messages as it's decentralized also Title: Re: [PID Tutorial] PGP Signature - Encrypt/Decrypt message - Fingerprint Post by: Davidvictorson on May 12, 2024, 04:21:45 PM There are no specifically cloned mobile version of Kleopatra but since it's used for mail encryption you can use K-9 Mail , Open key Chain and likes You are correct. I came across a link that lists it all I will add it when I see it edit Just I've promised the link was actually from their site https://www.openpgp.org/software/ I don't know your mobile device but you can select Android/IOS You should the lists I checked the forum and found a tutorial guide for using a mobile device. It's created by Learn Bitcoin, titled - [Android Tutorial] PGP Signature - Encrypt/Decrypt message (https://bitcointalk.org/index.php?topic=5474187.0). It is pretty interesting and very straightforward. Quote Addit... I have used UTOPIA for close to 4 months and while it is a great app for communication just like WhatsApp only better due to the privacy features and other amazing features, it consumes a lot of data. Not ideal for people trying to manage their data subscription especially for Nigerians unless you have a deep pocket.You can also use UTOPIA for for private messages as it's decentralized also Title: Re: [PID Tutorial] PGP Signature - Encrypt/Decrypt message - Fingerprint Post by: promise444c5 on May 12, 2024, 10:28:26 PM I have used UTOPIA for close to 4 months and while it is a great app for communication just like WhatsApp only better due to the privacy features and other amazing features, it consumes a lot of data. Not ideal for people trying to manage their data subscription especially for Nigerians unless you have a deep pocket. Not too sure about about this I will try to place a data-reader to check the rate at which it uses it but it's a great app actually....About the pgp since there's a tutorial already I think it's cool but you might find it difficult to add recipients at first.... the tutorial really did a great work actually. There's no need for mine , just the in-notepad tutorial for Kleopatra is okay I should get that this week |