Title: Person need faith in Bitcoin to hodl am. Post by: Kelward on October 23, 2024, 11:25:39 AM Bitcoin na decentralized digital cash wey don build solid reputation as a valuable asset wey get di potentials to de reach ATH for every circle. Na based on di past performances wey after halving bull run go follow and ATH go happen, people take trust am. Bitcoin don become one of di most trusted long term investments because people don see am as a genuine store of value. People de take dem hard earned money to de do DCA method because dem get di believe say Bitcoin price go always de hit ATH.
I reason say e take a lot of faith in something for people to continuously put dem money inside for many years and believe say dem go de get plenty profits on the long term. If no be strong faith, how come people de put dem money inside something wey no get any physical structure? Infact as far as I know na only Bitcoin be di investment wey de completely decentralized and im no get any centralized office wey people de put dem money inside. Fear no de weda bankruptcy or scams go happen and people get complete trust for am, dat na why I de bow for Bitcoin. Me sef I follow get dat faith say our decentralized Bitcoin no go fall our Hands. Title: Re: Person need faith in Bitcoin to hodl am. Post by: Sticky Bomb on October 23, 2024, 11:54:07 AM Bitcoin na decentralized digital cash wey don build solid reputation as a valuable asset wey get di potentials to de reach ATH for every circle. Na based on di past performances wey after halving bull run go follow and ATH go happen, people take trust am. Bitcoin don become one of di most trusted long term investments because people don see am as a genuine store of value. People de take dem hard earned money to de do DCA method because dem get di believe say Bitcoin price go always de hit ATH. True, Bitcoin reputation over the years dey enough for person to believe say na solid project way em go fit invest em fund into. Em decentralized feature too make people like am since na you dey in charge of your funds as against fiat wey the government dey control and the regulate anyhow them want. People need freedom and na why Bitcoin dey gain top spot for people investment plan because em give them the that freedom and em make them dey in charge of them money.Quote I reason say e take a lot of faith in something for people to continuously put dem money inside for many years and believe say dem go de get plenty profits on the long term. If no be strong faith, how come people de put dem money inside something wey no get any physical structure? Infact as far as I know na only Bitcoin be di investment wey de completely decentralized and im no get any centralized office wey people de put dem money inside. The centralized offices way people dey put their money e.g banks don do people shege, sometimes you go need your money, you no go fit get am, example recently GTB customers dey cry say them no fit access them money for sometime now and most people wey dey do business don loose wetin no good this period, so people don loose faith in banks.Bitcoin na your personal bank where only you be the manager and only you dey determine wetin you go do with your money, even as em no get office, em no dey disappoint and people like such consistency. Quote Fear no de weda bankruptcy or scams go happen and people get complete trust for am, dat na why I de bow for Bitcoin. Me sef I follow get dat faith say our decentralized Bitcoin no go fall our Hands. Nobody suppose get complete trust for Bitcoin because there's no 100% assurance on it. There's slim chances say e fit cast, although the chances are slim, but it's still a possibility, so no too trust Bitcoin and make sure you invest with amounts you're prepared to loose. No carry your emergency funds invest, instead invest with your discretionary income.Title: Re: Person need faith in Bitcoin to hodl am. Post by: Truthlovecoins on October 23, 2024, 12:04:13 PM Na true word you talk so and me too believe say Bitcoin go deliver on em mandate to get to 21million coins while em go fulfill and surpass any hurdle wey margo margo people try put for the way, in form or regulations or taxes or restrictions wey no make sense.
Bitcoin na better present and future currency wey get value like gold and with the way I see some countries dey adopt Bitcoin, com do Bitcoin ATMs join just to make em use dey smooth, e dey sweet me for belle because i dey onboard and support bitcoin investment anytime and anyday. Title: Re: Person need faith in Bitcoin to hodl am. Post by: Yucky on October 23, 2024, 01:56:38 PM Nobody suppose get complete trust for Bitcoin because there's no 100% assurance on it. There's slim chances say e fit cast, although the chances are slim, but it's still a possibility, so no too trust Bitcoin and make sure you invest with amounts you're prepared to loose. No carry your emergency funds invest, instead invest with your discretionary income. Even though Bitcoin no get physical structure for Nigeria because of our country palava, dem still get am for outside country. But regardless the faith wey people get for Bitcoin na because dem don build trust over time, people wey invest for Bitcoin plenty and dem get reward for Bitcoin. Na him make people trust am, Dis day self, people no dey think go say dem fit close am or dem fit cast am us, because of the kind reputation dem don build over time. No be something dem go just pack run, if na something wey solely Nigeria dey handle now, e go dey fear people, because e get as some Nigerian things dey be. But as na system wey millions of people dey into and e don succeed over time, people just trust am. But like you talk, make person no carry him 100% put for anything for dis life, especially all dis investment all dis crypto and web3 investment. Chances say Bitcoin go just lost everybody dey slim, but make we no rule am out completely. Put money wey you know say if e go, you no go follow am go, you no go die, you go still survive. You go get emergency fund as backup to survive. So na so di thing just be oh. We dey pray say nothing go touch Bitcoin, e go dey increase, we go invest, e go work for us. Title: Re: Person need faith in Bitcoin to hodl am. Post by: Hatchy on October 23, 2024, 08:33:51 PM Even though Bitcoin no get physical structure for Nigeria because of our country palava, dem still get am for outside country. Physical structure in what sense? Bitcoin is digital so I don't think there's any thing like a physical structure in other countries out there. Yes true Bitcoin has been a great milestone for alot of Investors and to me it's not just because they have faith, that why they are holding BTC. But because they have seen what Bitcoin can do and we know for sure it will do more in the future. Imagine someone who bought about 100 BTC back in 2011 and still holding now.... He has seen what he owns currently, compared to when he bought it... That's not faith it's action. He knows if he hodl it even more he will be more profitable.. Title: Re: Person need faith in Bitcoin to hodl am. Post by: Abu-Naim on October 23, 2024, 09:14:21 PM Bitcoin don already get the reputation wey im need, it has been well recognized globally in places where technology they and the places wey don they develop because we know say na alternative to fiat and na means of payment and ab investment process wey go give us financial freedom. The trust too much na why people believe to hold am for long even though the holding of Bitcoin no be for everybody, na for people wey get mind because the cryptocurrency market get as e be because of it’s ups and downs.
Fear no de weda bankruptcy or scams go happen and people get complete trust for am, dat na why I de bow for Bitcoin. Me sef I follow get dat faith say our decentralized Bitcoin no go fall our Hands. Fear no de against bankruptcy if you hold your Bitcoin for personal wallet wey you get the private key in your possession. Remember, not your keys, not your coins.If you hold your coin in centralized exchanges, then you should be afraid of bankruptcy because exchanges can go anytime. Title: Re: Person need faith in Bitcoin to hodl am. Post by: Frankolala on October 24, 2024, 01:39:05 PM Na the potential of bitcoin make many people come dey believe in am because of the problem wey bitcoin dey solve for people. Bitcoin no get central point of control wey go help you run your transaction due to decentralized nature and privacy wey e dey give. Bitcoin also help solve tge problem of double spending wey dey be issue for man. Mining come make bitcoin super secured to the point wey be say nobody fit attack the network. All these things na e make people come get faith in bitcoin, and as more people dey buy am the price dey go up overtime due to limited supply and the halving wey dey limit reward wey miners dey get for every new block wey them mine.
Title: Re: Person need faith in Bitcoin to hodl am. Post by: Cryptomultiplier on October 24, 2024, 02:04:13 PM Well, everybody knows that faith without work is death and that also means that believing that something would work out without following through with our own effort will amount to zero result.
I believe in the DCA approach so much so because I have observed and studied the cryptocurrency market and understand why Bitcoin has to succeed and that's enough reason to invest in it. With more countries adopting and providing Bitcoin ATM machines, we see and can conclude that Bitcoin and cryptocurrencies is here to stay, so why not pick a strategy and invest for maximum benefit? Title: Re: Person need faith in Bitcoin to hodl am. Post by: bigmanik on October 24, 2024, 02:38:12 PM Bitcoin na decentralized digital cash wey don build solid reputation as a valuable asset wey get di potentials to de reach ATH for every circle. Na based on di past performances wey after halving bull run go follow and ATH go happen, people take trust am. Bitcoin don become one of di most trusted long term investments because people don see am as a genuine store of value. People de take dem hard earned money to de do DCA method because dem get di believe say Bitcoin price go always de hit ATH. Everything you just stated are true but you have to understand that this faith didn't come over nightI reason say e take a lot of faith in something for people to continuously put dem money inside for many years and believe say dem go de get plenty profits on the long term. If no be strong faith, how come people de put dem money inside something wey no get any physical structure? Infact as far as I know na only Bitcoin be di investment wey de completely decentralized and im no get any centralized office wey people de put dem money inside. Fear no de weda bankruptcy or scams go happen and people get complete trust for am, dat na why I de bow for Bitcoin. Me sef I follow get dat faith say our decentralized Bitcoin no go fall our Hands. It came as a result of the structure and the performance of Bitcoin When I mean structure I mean one of the reasons people believe in it so much is because of the way its operates,the swiftness of transactions and most importantly because of the fact that it is open for the general public to see any transaction that has been made this one really join why people believe in it Then in terms of performance I'm talking about the fact that the price has gradually increased over the years and is still increasing Even when the had a very bearish market and the price went down drastically it didn't stop there it still stood back up and started moving forward For me this is the biggest reason why I trust Bitcoin Title: Re: Person need faith in Bitcoin to hodl am. Post by: Truthlovecoins on October 24, 2024, 03:08:51 PM For me, na source of income I need o, before I go even consider to try making any kind of investment in Bitcoin. Although I know say to hodl BTC for a long time dey very rewarding, but with the way this country dey waka, person need to dry sure say em get source of legit income, before e go consider to invest in Bitcoin.
Unless a better way dey or una help me understand well, I think say the faith wey person get na from the backings wey em get, otherwise, all na just joke. Title: Re: Person need faith in Bitcoin to hodl am. Post by: bigmanik on October 24, 2024, 04:29:12 PM For me, na source of income I need o, before I go even consider to try making any kind of investment in Bitcoin. Although I know say to hodl BTC for a long time dey very rewarding, but with the way this country dey waka, person need to dry sure say em get source of legit income, before e go consider to invest in Bitcoin. I understand what you are trying to say shaUnless a better way dey or una help me understand well, I think say the faith wey person get na from the backings wey em get, otherwise, all na just joke. Yes to invest in bitcoin You need money and if possible a steady source of income But the mindset you have is actually not for the best you don't need a huge amount of money to invest in bitcoin the best time to invest is now if you are waiting till you have money before investing you will miss out from some beautiful opportunities It doesn't have to be 2k dollars no you can actually just start with what you have that's the beautiful thing about investing You can even attempt to save for it there's no such thing as free Money especially in our economy Everybody has something they are doing with the money they have it us left to you to prioritize the little money you have I know say economy bad anyhow and the cost of living wan kill the living But even at dat sha any small money that enters your hand That you know that you are not going to need for something very very important just put am there Title: Re: Person need faith in Bitcoin to hodl am. Post by: Doan9269 on October 24, 2024, 05:29:40 PM We have have to use the word confidence instead of faith because this is not about being a religious person before we could get what we wanted form trading of investing in bitcoin, our personal experience in crypto matters a lot, applying faith on things that we should learn and be aware of how to do it wont work, but when we are very confident of our own self, things will go as planned irrespective of our decision to hold or trade bitcoin.
Title: Re: Person need faith in Bitcoin to hodl am. Post by: Amphenomenon on October 24, 2024, 05:41:40 PM Fear no de weda bankruptcy or scams go happen and people get complete trust for am, dat na why I de bow for Bitcoin. Me sef I follow get dat faith say our decentralized Bitcoin no go fall our Hands. The faith people have on bitcoin came from the fact that they know it's actually solving a real world problem, though I doubt earlier adopters actually thought it price would surge to this point, thereby making them not to struggle after retirement or even retire early. Their faith wasn't built on getting life changing returns, rather on the problem it is solving though as time pass we all have different view of what Bitcoin is solving for us, but we all still can agree that in somewhat no matter what we still care of it price increase. We that are coming now have gotten inspired by those earlier investors and based on the past historical charts and history of Bitcoin, that nothing is better than HODL ING for the long run we will surely get higher returns. Outside from the fact that there are many ways of making living through Bitcoin, this has built a solid faith on it for us. With time this faith may even be much more stronger and many more individuals will join, making us even considered as an earlier adopters also. After all Bitcoin is still consider as the digital/new gold and still the best & trusted form of higher returns Title: Re: Person need faith in Bitcoin to hodl am. Post by: Kelward on October 25, 2024, 10:20:19 AM Fear no de weda bankruptcy or scams go happen and people get complete trust for am, dat na why I de bow for Bitcoin. Me sef I follow get dat faith say our decentralized Bitcoin no go fall our Hands. The faith people have on bitcoin came from the fact that they know it's actually solving a real world problem, though I doubt earlier adopters actually thought it price would surge to this point, thereby making them not to struggle after retirement or even retire early. Their faith wasn't built on getting life changing returns, rather on the problem it is solving though as time pass we all have different view of what Bitcoin is solving for us, but we all still can agree that in somewhat no matter what we still care of it price increase. We that are coming now have gotten inspired by those earlier investors and based on the past historical charts and history of Bitcoin, that nothing is better than HODL ING for the long run we will surely get higher returns. Outside from the fact that there are many ways of making living through Bitcoin, this has built a solid faith on it for us. With time this faith may even be much more stronger and many more individuals will join, making us even considered as an earlier adopters also. After all Bitcoin is still consider as the digital/new gold and still the best & trusted form of higher returns Title: Re: Person need faith in Bitcoin to hodl am. Post by: Zanab247 on October 25, 2024, 11:11:03 AM If we use faith and confidence to hodl BTC, it will surprise us with good result because d main reason people are putting their faith and confidence in BTC hodling is to make profit when d bull run begin to flowing in d market. I have seen many people started hodling their BTC when d price was $10k, but dey didn't sell because dey have faith and confidence that d price will cross $70k before dey can sell which dey finally sold their BTC when d price hit $73k this year which is the hand work of faith.
Even d holy Bible make us to understand that faith without work is died, so when u are putting faith in your hodling, make sure u monitor d market price every night and day for u to earn some good from your hodling. Title: Re: Person need faith in Bitcoin to hodl am. Post by: Marykeller on October 25, 2024, 03:12:26 PM Even though Bitcoin no get physical structure for Nigeria because of our country palava, dem still get am for outside country. Physical structure in what sense? Bitcoin is digital so I don't think there's any thing like a physical structure in other countries out there. Yes true Bitcoin has been a great milestone for alot of Investors and to me it's not just because they have faith, that why they are holding BTC. But because they have seen what Bitcoin can do and we know for sure it will do more in the future. Imagine someone who bought about 100 BTC back in 2011 and still holding now.... He has seen what he owns currently, compared to when he bought it... That's not faith it's action. He knows if he hodl it even more he will be more profitable.. Title: Re: Person need faith in Bitcoin to hodl am. Post by: Zigabel on October 25, 2024, 03:57:54 PM The truth be say Bitcoin get track record wey make people na don com believe in am well well because normally before people invest in something them dey like see record wey be say d investment don do before.
E even get some investors wey been dey wait make Bitcoin get record before them enter an, no be say dem never know or hear about am before now but because them been dey think say e no go dey sustainable all those while so them wait to see and get track records Way dem go follow wey go help dem build Faith in the Bitcoin, na why them wait till recently wey you come dey hear say Bitcoin don dey get more adoption both from countries and big investors, na all those kain pipo wey invest dey make some smaller investors dey get mind say dem too wan follow up with the scheme because obviously such big names no go put hand if no be legit mata. Title: Re: Person need faith in Bitcoin to hodl am. Post by: Tmoonz on October 25, 2024, 04:04:57 PM Bitcoin na decentralized digital cash wey don build solid reputation as a valuable asset wey get di potentials to de reach ATH for every circle. Na based on di past performances wey after halving bull run go follow and ATH go happen, people take trust am. Bitcoin don become one of di most trusted long term investments because people don see am as a genuine store of value. People de take dem hard earned money to de do DCA method because dem get di believe say Bitcoin price go always de hit ATH. I reason say e take a lot of faith in something for people to continuously put dem money inside for many years and believe say dem go de get plenty profits on the long term. If no be strong faith, how come people de put dem money inside something wey no get any physical structure? Infact as far as I know na only Bitcoin be di investment wey de completely decentralized and im no get any centralized office wey people de put dem money inside. Fear no de weda bankruptcy or scams go happen and people get complete trust for am, dat na why I de bow for Bitcoin. Me sef I follow get dat faith say our decentralized Bitcoin no go fall our Hands. Na true talk my brother when we believe on something to that extend that one means say we dey ready to grow or die with am, for now na him be the best historically him don prove so many people way dey reason negatively towards am, many of them too dey regret why them no realize earlier when them get the opportunity first, Bitcoin na baba, na store of value paving way for a generational wealth. However, if only we can be investing the money that we are not going to make use of for a long time surely we go smile in the future, always take good care of yourself even as you dey accumulate your own that one dey very important and keep holding for long term. Title: Re: Person need faith in Bitcoin to hodl am. Post by: Smartvirus on October 25, 2024, 06:36:52 PM E go dey dumb and uncalled for say, you no believe in something but still, choose to invest in that thing and hodl it for a long time. Maybe you bank on another person instinct and persuasion but, it only makes sense if your in as much as the money way you wan put in.
Title: Re: Person need faith in Bitcoin to hodl am. Post by: HajiBagi on October 25, 2024, 06:42:51 PM Bitcoin na decentralized digital cash wey don build solid reputation as a valuable asset wey get di potentials to de reach ATH for every circle. Na based on di past performances wey after halving bull run go follow and ATH go happen, people take trust am. Bitcoin don become one of di most trusted long term investments because people don see am as a genuine store of value. People de take dem hard earned money to de do DCA method because dem get di believe say Bitcoin price go always de hit ATH. I reason say e take a lot of faith in something for people to continuously put dem money inside for many years and believe say dem go de get plenty profits on the long term. If no be strong faith, how come people de put dem money inside something wey no get any physical structure? Infact as far as I know na only Bitcoin be di investment wey de completely decentralized and im no get any centralized office wey people de put dem money inside. Fear no de weda bankruptcy or scams go happen and people get complete trust for am, dat na why I de bow for Bitcoin. Me sef I follow get dat faith say our decentralized Bitcoin no go fall our Hands. In anything person wan take do for this life you need to have faith on that thing, many people believe in bitcoin that is why they are doing well in their life, E be Don get time wey bitcoin take commot wey some people been dey talk say na scam because they no know anything about bitcoin and as E be online stuff people no too take am serious because for Nigeria before anything wey be online stuff and make you put money them dey see am like scam, make i no lie even me too I be no believe am because that time I never too dey wise like that but people dey wey believe in bitcoin very well and if you look at those people today their life Don change. Anybody wey no believe in bitcoin now mean say that person na illiterate and that person no dey play bet, the reason why I said that is because I get person wey dey play bet and still dey call bitcoin scam, bet na risk to invest in bitcoin na also risk but bitcoin dey very sure say no matter how bad it is you must see waiting you invest inside, and no matter how bad the bitcoin market be person wey get faith for the must get profit unless the person no wan hold him coin, so for me, no matter how bad it is if you have faith in anything do am, no allow anybody distract you from achieving your goal. Title: Re: Person need faith in Bitcoin to hodl am. Post by: Mate2237 on October 25, 2024, 07:22:53 PM Well to some extent faith is needed but action is needed more. It is only those who do not believe in bitcoin need faith to invest in bitcoin but for those who are acquainted with bitcoin put more action than faith. All what you have to do is to invest and after the investment, you monitor the price to know the bear or the bull and the ATH so that you can sell at the ATH. In the Biblical reference, it says, Faith without action is dead.
Many are afraid to invest because of the volatile nature of bitcoin but that is not the case for the believers of bitcoin they know when to invest and when to harvest. Don't rush in bitcoin investment and of do rush then you invest in vain and lose. So always be patient in investing in bitcoin. Title: Re: Person need faith in Bitcoin to hodl am. Post by: Mpamaegbu on October 25, 2024, 11:30:22 PM Fear no de weda bankruptcy or scams go happen and people get complete trust for am, dat na why I de bow for Bitcoin. Me sef I follow get dat faith say our decentralized Bitcoin no go fall our Hands. You be ur own bank wen it comes to Bitcoin and na why bankruptcy nor go fit happen. Na you hold ur passphrase/privately, na you hold it destiny for hand. Yes, na true sey most of us from experience don learn how to dey count on Bitcoin to do wonders every four years or circle. But believe me, dat wan go soon change. Nothing on earth remains d same forever.My expectations from things wey I dey monitor be sey dis bull run is likely to be the most intense and e fit be the last to follow dat every four years interval. A lot of watchers and analysts sey e go be parabolic (na dem grammar, not mine). Well, anyhow wey e bi make we kuku enjoy am small until upset happens. Congrats to those still hodling till dis moment. As for me, $120k–$150k remains my target before I touch d atachiri mbi wey I get. Title: Re: Person need faith in Bitcoin to hodl am. Post by: icebar on October 26, 2024, 08:45:18 AM If we use faith and confidence to hodl BTC, it will surprise us with good result because d main reason people are putting their faith and confidence in BTC hodling is to make profit when d bull run begin to flowing in d market. I have seen many people started hodling their BTC when d price was $10k, but dey didn't sell because dey have faith and confidence that d price will cross $70k before dey can sell which dey finally sold their BTC when d price hit $73k this year which is the hand work of faith. I agree with you. To make people believe in Bitcoin (BTC), we must invest gradually rather than all at once. BTC’s price goes up and down a lot, so putting in a big amount all at once is risky. If we invest a little from our monthly income every week, using the Dollar Cost Averaging (DCA) method, we reduce the risk.Even d holy Bible make us to understand that faith without work is died, so when u are putting faith in your hodling, make sure u monitor d market price every night and day for u to earn some good from your hodling. Our main goal is to make profit, and one way to do this is by holding onto BTC. Right now, it’s a golden opportunity to invest in BTC. If you want to profit from BTC, it’s best to hold it for about four to five years. This way, you have a higher chance of making a profit with less risk. Title: Re: Person need faith in Bitcoin to hodl am. Post by: liasbaa on October 26, 2024, 10:15:21 AM If we use faith and confidence to hodl BTC, it will surprise us with good result because d main reason people are putting their faith and confidence in BTC hodling is to make profit when d bull run begin to flowing in d market. I have seen many people started hodling their BTC when d price was $10k, but dey didn't sell because dey have faith and confidence that d price will cross $70k before dey can sell which dey finally sold their BTC when d price hit $73k this year which is the hand work of faith. I agree with you. To make people believe in Bitcoin (BTC), we must invest gradually rather than all at once. BTC’s price goes up and down a lot, so putting in a big amount all at once is risky. If we invest a little from our monthly income every week, using the Dollar Cost Averaging (DCA) method, we reduce the risk.Even d holy Bible make us to understand that faith without work is died, so when u are putting faith in your hodling, make sure u monitor d market price every night and day for u to earn some good from your hodling. Our main goal is to make profit, and one way to do this is by holding onto BTC. Right now, it’s a golden opportunity to invest in BTC. If you want to profit from BTC, it’s best to hold it for about four to five years. This way, you have a higher chance of making a profit with less risk. Title: Re: Person need faith in Bitcoin to hodl am. Post by: CryptopreneurBrainboss on October 26, 2024, 11:15:15 AM I reason say e take a lot of faith in something for people to continuously put dem money inside for many years and believe say dem go de get plenty profits on the long term. If no be strong faith, how come people de put dem money inside something wey no get any physical structure? Infact as far as I know na only Bitcoin be di investment wey de completely decentralized and im no get any centralized office wey people de put dem money inside. Not faith but facts, Bitcoin dun run am for people times without numbers so others go believe in am as e no dey fail. E never cast anybody wey invest in am so why people go dey doubt him abilities to give you better profits. Using faith na when no past record dey but this one na say record dey say, see how the market they move at this particular times (Bulls ams Near market). ATH go come after every halving, until Bitcoin miss one na when doubts go begin come but for now wey be say e never fail, na to just dey trust am dey go. People no need faith as with faith e just belike e fit no happen as you just they hope but this one na say it's 99.9% guaranteed say Bitcoin price go always better pass when you invest so na just for you to invest without having second thoughts. |