|
Title: Illegal mining activities by Chinese Nationals. Post by: Jubilee58 on December 21, 2025, 08:07:34 PM According to AIT news, the Chinese has infiltrated into Nigeria mining our solid minerals, this illegal mining activities by the Chinese Nationals is raising major concerns about the exploitation of the Nigeria's solid mineral resources.
This discovery has demanded immediate attention from the appropriate authorities to address this very issue on the potential and economic result. Here is the link to the news:https://ait.live/report-exposes-illegal-mining-activities-by-chinese-nationals/?utm_source=beloud.com&utm_medium=beloud.com Title: Re: Illegal mining activities by Chinese Nationals. Post by: Stable090 on December 23, 2025, 08:22:14 PM According to AIT news, the Chinese has infiltrated into Nigeria mining our solid minerals, this illegal mining activities by the Chinese Nationals is raising major concerns about the exploitation of the Nigeria's solid mineral resources. So u wan tell me say d government no sabi about d illegal mining wey all dis foreigners Dey run for dis country? Everything wey dem Dey do, d government sabi about am d foreigners don give d government their own percentage now, dem don give dem access already. This discovery has demanded immediate attention from the appropriate authorities to address this very issue on the potential and economic result. Here is the link to the news:https://ait.live/report-exposes-illegal-mining-activities-by-chinese-nationals/?utm_source=beloud.com&utm_medium=beloud.com Na Wetin we no fit go do for other people country, na him dem Dey come do for our own country. As a Nigeria person, u no fit go Chinese country say u wan go dey run mining for that side illegally, dem go don arrest u imprison u, but their own people go come here Dey do crazy things, dem go dey use naija people anyhow dey pay them small money, dem go turn our own people to slave, and government go pretend like say dem no sabi Wetin dey happen. Omo dis country na just cruise, anything wey dey happen for dis country, our leaders know about am, and if u see say dem no talk, dey don chop money already be that, dey go come dey pretend like say dem no sabi anything wey dey happen. Title: Re: Illegal mining activities by Chinese Nationals. Post by: Lamtel on December 23, 2025, 10:57:30 PM According to AIT news, the Chinese has infiltrated into Nigeria mining our solid minerals, this illegal mining activities by the Chinese Nationals is raising major concerns about the exploitation of the Nigeria's solid mineral resources. So u wan tell me say d government no sabi about d illegal mining wey all dis foreigners Dey run for dis country? Everything wey dem Dey do, d government sabi about am d foreigners don give d government their own percentage now, dem don give dem access already. This discovery has demanded immediate attention from the appropriate authorities to address this very issue on the potential and economic result. Here is the link to the news:https://ait.live/report-exposes-illegal-mining-activities-by-chinese-nationals/?utm_source=beloud.com&utm_medium=beloud.com Na Wetin we no fit go do for other people country, na him dem Dey come do for our own country. As a Nigeria person, u no fit go Chinese country say u wan go dey run mining for that side illegally, dem go don arrest u imprison u, but their own people go come here Dey do crazy things, dem go dey use naija people anyhow dey pay them small money, dem go turn our own people to slave, and government go pretend like say dem no sabi Wetin dey happen. Omo dis country na just cruise, anything wey dey happen for dis country, our leaders know about am, and if u see say dem no talk, dey don chop money already be that, dey go come dey pretend like say dem no sabi anything wey dey happen. Is Nigeria not a sovereign Nation? Why would the government allowed an intruder into our country and be claiming not to be aware. This people are exploiting all the wealth we have in the northern part of the country, can't the government chase them away since they are claiming not to be awared. They only makes the drilling and exploitation of the Niger Deltas crude oil a general means of income to the entire nation. Now when it comes to the gold and solid minerals in the northern part, they denied of not being involved in so Nigerians can not ask of the icomes and revenue. |