Bitcoin Forum

Local => Nigeria (Naija) => Topic started by: Hatchy on May 09, 2023, 03:30:26 PM



Title: Exact date wey Dem take give us our local board?
Post by: Hatchy on May 09, 2023, 03:30:26 PM
My people una well done ooo, e get matter wey I say make I bring come give una today we concern this thread by @trainthidung wey be say e dey write  history of all local boards (https://bitcointalk.org/index.php?topic=5205448.0)

As I dey check, e recently update he spread sheet today and I come check and happy to see our name for there but the matter come be say he no know when dem take create this our board. I be wan ask our oga them wey don Tay abeg if una know the exact date wey them take give us our board abeg make una update am. Na only our name dey odd for there with no date of creation.
https://i.imgur.com/zUlEHHd.png


Title: Re: Exact date wey Dem take give us our local board?
Post by: Charles-Tim on May 09, 2023, 03:36:21 PM
Nigeria local board was created on December 21, 2022.


Title: Re: Exact date wey Dem take give us our local board?
Post by: Framelover on May 13, 2023, 06:36:12 PM
Nigeria local board was created on December 21, 2022.
Senior Boss I throway salama for U wey U update us on d creation date of d Nigeria local board. Edey bee to learn about d community history, nd ur top up go fit help anybody wey wan know d origin of d board. Weytin we go talk? You do all for taking time make U share am with us.
Double Salama for U senior 🫡