Bitcoin Forum

Local => Nigeria (Naija) => Topic started by: Chilwell on March 20, 2024, 08:11:33 PM



Title: How we go take Generate a signed BTC transaction using Electrum and Trezor
Post by: Chilwell on March 20, 2024, 08:11:33 PM
Original Topic: How to Generate a signed BTC transaction using Electrum and Trezor (https://bitcointalk.org/index.php?topic=5106013.0)
Author: krogothmanhattan

   I no dey always feel comfortable to dey carry any large amount of Bitcoin for my phone hot wallet when I go need carry am incase say I wan buy or pay for something by myself. So after I don talk am na  Dey con tell me of better way wey dey safe make I no get my BTC for my phone but I go fit still send am go another person address when I want.

  Weytin I go show you now na the steps to take forge or CREATE Bitcoin transactions of any amount and forge am go the address wey you wan send am go. You fit still send the BTC go your own phone hot wallet from there you fit send am go any where wey you wan send am go.

  So if I go ever need send big BTC to person by myself I go just forge the transactions before my place but I go still broadcast am by myself.

  We go use Electrum and Trezor to take do this forged BTC transactions and the output go be raw Hex data wey later I go show you how e go take transmit for blockchain if e need am.


   Step 1

    Download Electrum https://electrum.org/#download
    Verify the download
If you no know the verification step Abeg read this article: https://bitzuma.com/posts/how-to-verify-an-electrum-download-on-windows/
    Warning: No install the downloaded exe file if you no verify the signature. If make many you lose your Bitcoins



    Step 2

    Once you don install am click on new wallet and this window go show. I labeled my new wallet Trezor2

   https://talkimg.com/images/2024/03/01/fBZ1j.png



     Step 3

     Click on the standard wallet option

     https://talkimg.com/images/2024/03/01/fBneG.png



     Step 4

      Click on using a hardware wallet

      https://talkimg.com/images/2024/03/01/fBQQD.png



      Step 5
   
      E go tell you say make you select device for your Trezor. I selected the legacy account as follows.

      https://talkimg.com/images/2024/03/01/fBGff.png



      Step 6

      Your Trezor password go show..Enter your password con continue...

      https://talkimg.com/images/2024/03/01/fBMKZ.png



      Step 7

      Since I don get legacy Trezor account I  select legacy from the following options...

     https://talkimg.com/images/2024/03/01/fB6A8.png



      Step 8

      The following dey self explanatory....I chose to not encrypt.

      https://talkimg.com/images/2024/03/01/fBPI3.png



     Step 9

    Electrum go work with your Trezor to create addresses or copy the public addresses wey go go your PC.

      https://talkimg.com/images/2024/03/01/fBf7J.png



      Step 10

      Once you don all these things the wallet window go open.

     https://talkimg.com/images/2024/03/01/fBJaC.png



     Step 11

      On top the tab click send and the following screen come open

       Enter the public address wey you wan send the Bitcoin to and the amount.

      https://talkimg.com/images/2024/03/01/fBVTb.png



      Step 12

      No press the send button instead press the preview button as follows...

     https://talkimg.com/images/2024/03/01/fBjLv.png



      Step 13

      A new window go open con show ....Click on SIGN now....

      https://talkimg.com/images/2024/03/01/fBrqH.png



     Step 14

     Once you don click the SIGN button .... You go see one new small window wey show SIGNING Transactions as follows..

     https://talkimg.com/images/2024/03/01/fBLGg.png


     
      Step 15

     Your Trezor go show you password to take confirm am.

       https://talkimg.com/images/2024/03/01/fBcyI.png


       
      Step 16

      Now Trezor go tell you say make you verify and confirm the transactions...

      https://talkimg.com/images/2024/03/01/fBhbd.png

      Step 17



     Once you don complete am you go con click on Copy

     https://talkimg.com/images/2024/03/01/fB4H5.png



     Step 18

     Wetin you just copy na raw Hex data  wey go look like

     https://talkimg.com/images/2024/03/01/fB5sz.png


        Step 19

       To confirm say your raw data dey send go the right Bitcoin address you go click on decode raw data button

        https://talkimg.com/images/2024/03/01/fB792.png

         Step 20

         Paste your raw data for the box below then click DECODE TRANSACTIONS. Wetin you go see dey below......

         I don circle where you suppose see the BTC address where dey go send your Bitcoin to.

         https://talkimg.com/images/2024/03/01/fBBac.png



    Step 21

     You fit do these one when you no dey busy because say you know say your BTC dey safe until you broadcast am. Once you don do am e dey go the address wey you choose. If you ever lose your data your BTC go remain for your Trezor wallet. So you no go fit ever lose your your BTC due to thief or say them hack your phone!!



     Step 22

      Once you don ready to transmit for your blockchain go here go paste for TRANSACTION HEX then BROADCAST TRANSACTION.

      https://live.blockcypher.com/btc/pushtx/ (https://live.blockcypher.com/btc/pushtx/)


E dey simple!  Cheers!!   ;)

   Thankyou Yogg for showing me the path to enlightenment! :D