Bitcoin Forum

Local => Nigeria (Naija) => Topic started by: sotelorene on April 08, 2024, 11:15:04 AM



Title: Crypto is really helping
Post by: sotelorene on April 08, 2024, 11:15:04 AM
Ona good day ooo. Sometimes I dey wonder waiting this world or this country for look like if crypto been no dey because the rate of hardship in this country is too much and waiting dey cause some of this hardship na selfishness and man know man which most people call tribalism. Imagine where pesin go commot go look for work pesin wey dey in charge go tell you say no vacancy or chance for you mean while there is vacancy and you are qualified for the task but because you are not from same place with them, they will deprived you of the opportunity. Now, those vacancy, chance or slot they use to buy it and the people wey dey buy am na the big men, so times dey go buy slot keep for pesin wey no dey qualify for the job or dey go buy am keep for pesin wey never graduate from school. All these things dey very annoying, in fact e dey discouraging but I go advice everyone to keep pushing one day e go turn around for your good. However, crypto don make so many people no to get interest for all those company work because you fit dey your house dey make your cool money, nobody dey stress you, nobody to disturb you, you fit sleep anytime you want and wake up continue your work, you decide if you go work or not. Crypto is really helping, I get friends for school wey no get parents and right from our first year in school they have being paying their fees with the help of crypto, crypto has given a lot of skilled and unskilled individual hope or reason to survive. Crypto is really sweet and amazing because those salary wey company dey pay worker month end in crypto you fit make the money 1 or 2hrs depending na so crypto sweet reach.


Title: Re: Crypto is really helping
Post by: I_Anime on April 08, 2024, 12:12:14 PM
That's true cryptocurrencies have opened alot of door of opportunities for alot of people in this space, and our country is not getting any better. But we thanks God that we are still surviving despite the hardships. Like alot of people at there their salaries cannot even keep up with Their expenses. So I actually pity some set of people that rely in their salary only to survive,  cryptocurrencies as made it easier forus to make some cool money either by investing, trading , or doing alot of related stuff that don't even required one investing any form of money like free airdrops.

Well I thank God that most people in our country, now seeing the beauty and goodness of this crypto space. Like when I was still new in this space was still trying my best back then to understand how things work in this space and back then most of my friends where actually making fun of me that am just wasting my time learning some Ponzi scheme stuff but still didn't mind them , some was like bro you are just putting too much of time in something that's not even paying. They forget that one can't actually earn without going through the learning phase first . That why letter "L" ( learn ) comes first before "E"  ( earn ) in the spelling of LEARN. But now they are the ones netting me to put them through on how things work in this crypto space.



Title: Re: Crypto is really helping
Post by: Derekfunds on April 08, 2024, 12:22:43 PM
Wow!! This thread dey very amazing and cool, e come be like say na me you dey talk about for this your thread, I don search for work several times nothing come out, no joy and to some point e come be like say I dey waste my time. By the grace of God I come meet one guy like that, I come tell am say I dey find work mean while I get smart phone for my hand, na so the guy come cap me say why I dey go waste my time when I fit make cool cash from house with my phone, I come be like how. na so him come dey cap me about crypto things till my head full and the thing come dey sweet me, e come be like say I don get the money already. After that day I come dey go meet am for house him dey put me through from that time till now I no sure whether I don go look for work again because I don start to dey make small cash from crypto. Crypto dey very broad and sweet pesin wey get smart phone for this new era come still dey complain for money, I go see the pesin as lazy pesin or pesin wey no know waiting him dey do. One thing dey paramount, if you get friends wey dey interested try dey put them through for crypto no dey selfish and greed because you no know tomorrow, pesin wey you go help today fit help you tomorrow or your family forever, though no be everybody dey grateful sha but try dey help people the reward dey always big.


Title: Re: Crypto is really helping
Post by: odunybiz on April 08, 2024, 11:44:36 PM
Ona good day ooo. Sometimes I dey wonder waiting this world or this country for look like if crypto been no dey because the rate of hardship in this country is too much and waiting dey cause some of this hardship na selfishness and man know man which most people call tribalism. Imagine where pesin go commot go look for work pesin wey dey in charge go tell you say no vacancy or chance for you mean while there is vacancy and you are qualified for the task but because you are not from same place with them, they will deprived you of the opportunity. Now, those vacancy, chance or slot they use to buy it and the people wey dey buy am na the big men, so times dey go buy slot keep for pesin wey no dey qualify for the job or dey go buy am keep for pesin wey never graduate from school. All these things dey very annoying, in fact e dey discouraging but I go advice everyone to keep pushing one day e go turn around for your good.

This is one of the main reasons why Naija no dey develop. This has seriously affected all part of the country. Imagine when contract are awarded to incapable people just because they know one or two political person. Employment are not mostly done on merit basis rather that man know man. Almost all session of the country has fallen for this type of corruption. Things can only turn better if this can be adjusted especially from our leaders.

However, crypto don make so many people no to get interest for all those company work because you fit dey your house dey make your cool money, nobody dey stress you, nobody to disturb you, you fit sleep anytime you want and wake up continue your work, you decide if you go work or not. Crypto is really helping, I get friends for school wey no get parents and right from our first year in school they have being paying their fees with the help of crypto, crypto has given a lot of skilled and unskilled individual hope or reason to survive. Crypto is really sweet and amazing because those salary wey company dey pay worker month end in crypto you fit make the money 1 or 2hrs depending na so crypto sweet reach.

Crypto can be the best way to lift one out of poverty if done well. But it involves time and patient. Some people rush in and later rush out because they are lazy and lack patient. Most youth nowadays find way in crypto as the news of it important keep spreading.


Title: Re: Crypto is really helping
Post by: Gozie51 on April 09, 2024, 04:49:54 AM

Crypto is really helping, I get friends for school wey no get parents and right from our first year in school they have being paying their fees with the help of crypto, crypto has given a lot of skilled and unskilled individual hope or reason to survive. Crypto is really sweet and amazing because those salary wey company dey pay worker month end in crypto you fit make the money 1 or 2hrs depending na so crypto sweet reach.

I hope na crypto trading you dey talk about  ;D

Those your friends na crypto traders abi them be crypto hodlers because na when you fit trade on crypto or any other commodities you go fit make the kind of profit that you can make as company worker. If you only dey buy coins and keep for your wallet, you no go see that kind of profit oo. So it depends on how skilled wey your friends don become with the trading of crypto and trading no be everybody sabi am because loses still plenty inside trading. But surely if you know wetin you dey do and trade, crypto na more free area wey you get liberty of yourself in every aspect.


Title: Re: Crypto is really helping
Post by: CryptopreneurBrainboss on April 12, 2024, 07:51:10 PM
Ona good day ooo. Sometimes I dey wonder waiting this world or this country for look like if crypto been no dey because the rate of hardship in this country is too much and waiting dey cause some of this hardship na selfishness and man know man which most people call tribalism. Imagine where pesin go commot go look for work pesin wey dey in charge go tell you say no vacancy or chance for you mean while there is vacancy and you are qualified for the task but because you are not from same place with them, they will deprived you of the opportunity.

Although I get where you dey come from but sometimes when dey say vacancy no dey but you still see people dey get job there dem no lie, there are some slots only reserved for people from a particular region. Whether we like am or not, reservation of slots will always be a thing in this country because even our ogas at the top dey run am. Most political position na reservation dem dey run am and na to carry everybody along be the main reason why dem dey do am. We get plenty zone for the country so some slots need dey reserve for some particular people to carry everybody along make e no belike only a few selected groups they benefit from the whole thing. When a company comes into your village, dem go reserve slot give village people so their youths fit get job.

Quote
However, crypto don make so many people no to get interest for all those company work because you fit dey your house dey make your cool money, nobody dey stress you, nobody to disturb you, you fit sleep anytime you want and wake up continue your work, you decide if you go work or not. Crypto is really helping, I get friends for school wey no get parents and right from our first year in school they have being paying their fees with the help of crypto, crypto has given a lot of skilled and unskilled individual hope or reason to survive.

I no go tell anybody to leave their job and focus only on cryptocurrency investments, as the name implies this is suppose to be an investment and not a day to day job money making opportunities for you so you suppose get regular job wey you dey run as you dey take the money wey you dey make from there to invest for the industry. If you fit do like this you fit comot mind when you dun buy Bitcoin and keep hodling but when you dey get both your daily bread and capital gain from the market e go hard for you to fit become a hodler. Opportunity full the industry but if you wan do am make sure say na worked you dey find so and no be say you wan dey make money from your coin purchases dey use feed regularly.


Title: Re: Crypto is really helping
Post by: Richbased on April 12, 2024, 08:47:18 PM
You are not far from the truth because me I had knowledge of this crypto before but me I been dey feel say na scam projects naim make I no quick join no be say the awareness no reach me on time because e get one of my uncle wey dey dey indoors dey do this crypto business but you know how our society be na if you dey do online stuffs eyes go dey focus on you say you dey into online scam and frauds and me I no dey like do anything wey go dent my reputation so naim make I been no put interest earlier and the worst part was during the ban on cryptocurrencies even made it more worst and like a scam thing.

Going directly to what you are trying to relate to us, over the years cryptocurrency have been of great help and impact to our youths because imagine the kind of crime people would have indulge in if not for cryptocurrencies. Cryptocurrencies have literally changed our reasoning perspective as we study more in other to get deeper in knowledge and understanding and it has made so many youths abstain from social vices and other social crimes.


Title: Re: Crypto is really helping
Post by: Cryptomultiplier on April 12, 2024, 08:55:37 PM
Ona good day ooo. Sometimes I dey wonder waiting this world or this country for look like if crypto been no dey because the rate of hardship in this country is too much and waiting dey cause some of this hardship na selfishness and man know man which most people call tribalism. Imagine where pesin go commot go look for work pesin wey dey in charge go tell you say no vacancy or chance for you mean while there is vacancy and you are qualified for the task but because you are not from same place with them, they will deprived you of the opportunity. Now, those vacancy, chance or slot they use to buy it and the people wey dey buy am na the big men, so times dey go buy slot keep for pesin wey no dey qualify for the job or dey go buy am keep for pesin wey never graduate from school. All these things dey very annoying, in fact e dey discouraging but I go advice everyone to keep pushing one day e go turn around for your good. However, crypto don make so many people no to get interest for all those company work because you fit dey your house dey make your cool money, nobody dey stress you, nobody to disturb you, you fit sleep anytime you want and wake up continue your work, you decide if you go work or not.

If you mean say the opportunity wey cryptocurrency create for individuals wey understand am to earn from am, then you dey right, but you suppose at least tell us the part of cryptocurrency opportunity wey crypto currency open for you, because while crypto na a very good way to earn passive income, many st times, the job description wey dey inside wey person go earn from no dey always dey clearly stated.

Quote
Crypto is really helping, I get friends for school wey no get parents and right from our first year in school they have being paying their fees with the help of crypto, crypto has given a lot of skilled and unskilled individual hope or reason to survive. Crypto is really sweet and amazing because those salary wey company dey pay worker month end in crypto you fit make the money 1 or 2hrs depending na so crypto sweet reach.

The only part of cryptocurrency wey I know say fit foot bills, that's if person dey successful with am na cryptocurrency trading. If this na watin you mean, then you got understand say no be everybody really sabi this part for this country, even if them get idea, and any student wey don fit dey earn from cryptocurrencies trading at this stage fit finish school, no gree look for work.


Title: Re: Crypto is really helping
Post by: rachael9385 on April 12, 2024, 11:06:34 PM
Op make you no forget say, the same wey when you fit take make big profit na the same way wey you go fit use take loose better money so crypto no be person mate. The risk wey dey inside, people no dey like to talk about that one, na only the positive side them dey like to talk meanwhile those wey nor know how e be before go dey think say na very easy and smooth business. Coins wey dey even give all those kind profit na because of say them dey very volatile na why person fit get that kind sharp profit.or loss. So the first thing na to get the knowledge first.

And no compare government job to crypto oo, I use God take beg you because, if you no get job your crypto investment fit no survive sef with the kind of  trading wey you dey talk about person fit run at great loss, even expert them sef dey fall for shitcoins hand, talk more of newbie. Na work wey you get naim go sustain your investment or holding wey you dey do.


Title: Re: Crypto is really helping
Post by: AVE5 on April 13, 2024, 04:06:20 AM
It's true that our societies is being governed by selfish individual's who occupies positions of the masses but are grudge and sentimental to some others just to favour some while others are like nobody. This act of rejecting qualified individuals while retaining the other person's just for the case of favourism has also brought about stagnations of most firms in the country because those occupying the creative positions are just adamant to what they're their for so they basically only seats there to ear n payment without implying any motive of show working to improve the he organization. This is one side be have some of those instable firms or facing devaluing of economy levels.

Actually the world would had still been a better place without the creation of bitcoin because there had been developments after developments which people could find much values about. One unique development about the economy in a global range in about bitcoin is that it's viable and liable to be exchanged, traded, accepts for means of payments and has a varieties called of holding for assets purposes with the potentialities of promising a better future.
This technological developments of bitcoin has really been a solid wallet were vulnerables and any categories of persons can lean on and it's never biased and diabolic such as our economy infrastructures maybe depriving qualified persons to resume offices that they're contented and fitted in.

Indeed, the introduction and development of bitcoin has brought about reliabilities and financial breakthrough for do many people around the world in both rich and poor masses.
Let me just say bitcoin is a unifying digital system lucratively to provide means of survival for the vulnerables and surely it's working as it was intended.


Title: Re: Crypto is really helping
Post by: Justbillywitt on April 13, 2024, 07:57:47 AM
Omo if no be crypto men for still dey trenches no be lie. I no go lie give you crypto is Hope, just as Michael Saylor posted on his Twitter account the other day. my status and that of my family started changing because crypto exist. There was a time to feed na war, good clothes was never meant for us. Television was a prohibition in our homes because we couldn't afford it. Our only hope to take watch TV na for neighbor house and through window. Sometimes we walked to the nearest community to watch television. We go know saw beating go touch us when we come back yet we go take the risk. But today everything has changed because of crypto. Now places we couldn't enter back then we they sleep there now because of crypto. We dey sleep on 5 Stars hotels now na because of crypto. We get business all over now is because of crypto. Omo if I leave crypto make I die.


Title: Re: Crypto is really helping
Post by: Zigabel on April 13, 2024, 03:44:56 PM
The tin wey you dey talk OP dey true as this na wetin we dey see everyday for our country na why dem dey always say work no dey meanwhile them just dey try protect the intrest of their own people without trying to make sure say them dey able to do the right thing a sadly some of these job dey actually under pay so the workers no dey even get as much as dey should and yet time no dey for dem because dem dey spend all the time wey dem get for work so that dem no go sack dem or make dem be like say dem no dey do dia work well na why entrepreneurship still Stands out.

People wey don venture into crypto dey enjoy d benefits of working from home and at their own time yet them no answer to any body but you gats know say if you no dey cautious you fit lose all ur money make you even worse pass people wey dey do all those jobs, and If you no dey on the grid well u fit still broke to so whichever way u still need small hard work.


Title: Re: Crypto is really helping
Post by: Belarge on April 13, 2024, 11:07:39 PM
Ona good day ooo. Sometimes I dey wonder waiting this world or this country for look like if crypto been no dey because the rate of hardship in this country is too much and waiting dey cause some of this hardship na selfishness and man know man which most people call tribalism. Imagine where pesin go commot go look for work pesin wey dey in charge go tell you say no vacancy or chance for you mean while there is vacancy and you are qualified for the task but because you are not from same place with them, they will deprived you of the opportunity.
Make everybody just know say this world don change and no be by hardwork or carry 6 inches block for head, we go just de work hard every day while one small boy wey never hits 20 years old go de drive one mad exotic car pass our front. This new computer age generation know everything and they're more advanced in technology and basically knows how to handle the system. Cryptocurrency brings more joy than the losing days. We de always de profitable when we jam better projects in the market.


Title: Re: Crypto is really helping
Post by: Churchillvv on April 14, 2024, 01:19:51 AM
Na true say cryptocurrency don help alot of people, I have seen lots of billionaires or millionaires in dollars and naira who made it all from crypto investment although behind the scene them get jobs wey them dey do so them no dey depend on the daily bread wey cryptocurrencies dey bring only but them dey even get more than two source of income. So it's good make person wey dey into crypto also try as much as possible to get job even if no be company work but a work that can hold you with or without your side hustle.

Now for the case of man know man or vacancy reservation, I no sure that part go fit stop in a hast flr this country because everyday dem they do am. Some are religious beliefs biased, some are for family members but the truth remains that even if it's we that are complaining we will still do the same.


Title: Re: Crypto is really helping
Post by: Ever-young on April 14, 2024, 07:04:44 AM
Normally everybody know say crypto dey really help in so many ways, only those wey no won see the future or wey no won grow, na e dey see say crypto na scam but u see we wey don already know the value of crypto dey even confirm am say crypto dey really helpful, na e mk our government dey always worry us n to make us say we no go use crypto but der plans no go work, as we don enter crypto like this, na so we go dey inside dey grow, but no be only financially wey crypto dey only helpful o but mentally too, that is if u know crypto, e go make person dey very expose about wetin dey happen and na so u go dey get ideas wey we never even know and dey make us dey learn new things everyday and me self I happy as I get the idea of crypto wey I get now, assuming say na before, I for don blow by now but nevertheless time still dey, I go still blow.


Title: Re: Crypto is really helping
Post by: knowngunman on April 14, 2024, 11:47:24 AM
Well, crypto dey help as your title talk am but you should know that crypto dey send person back to village also if you no dey careful. The way you take talk am like this with focus on only the good side of it go make some people rush in thinking it's easy to succeed in crypto space.

Please, make we dey try to educate people on both aspects of crypto before someone go take hasty decision since everyone is desperate to make money now. Crypto dey help but you first need to acquire knowledge first. Educate yourself by doing research so you go understand how e dey work and the potential risks wey dey involve. Crypto dey help but you need to know more about the security aspect of it by choosing a good wallet for your coin storage. Na for digital wallet we dey store crypto and e dey vulnerable to attack and hacking. It takes forever to recover when you lost your coins. Crypto dey help but e dey very volatile. If you no fit control your emotions, you no fit put head for crypto.

E get plenty things wey necessary before you go think of rushing to crypto trading or investment. No just reason am say people dey make money from crypto and you want to join too. E dey take time and patience to succeed for this industry. Above all, make we no just rely on crypto alone. We fit dey do crypto as side hustle while we have main job out there because government fit just wake up one day and make things difficult for crypto users. We see how they are making efforts to restrict us from accessing some crypto related sites, we don't know their next move.


Title: Re: Crypto is really helping
Post by: sotelorene on April 14, 2024, 03:29:00 PM
Na true say cryptocurrency don help alot of people, I have seen lots of billionaires or millionaires in dollars and naira who made it all from crypto investment although behind the scene them get jobs wey them dey do so them no dey depend on the daily bread wey cryptocurrencies dey bring only but them dey even get more than two source of income. So it's good make person wey dey into crypto also try as much as possible to get job even if no be company work but a work that can hold you with or without your side hustle.

Now for the case of man know man or vacancy reservation, I no sure that part go fit stop in a hast flr this country because everyday dem they do am. Some are religious beliefs biased, some are for family members but the truth remains that even if it's we that are complaining we will still do the same.


Na true you talk for this your first paragraph oo because sometimes investment can or may go wrong and when this happens you use your job to hold your side and vice versa.. but your second paragraph dey somehow for me because people differ from each other, you are actually saying the truth though, but all human being are not the same. Fine, even those people that is/are complaining of man know man when they get to that point most of them will do same thing but my suggestion is, since it is very difficult not to help your blood or your friend (s) when you knew he/she is not qualified,  we should atleast reduce the rate at which all these is been done.


Title: Re: Crypto is really helping
Post by: sotelorene on April 14, 2024, 04:13:14 PM
Op make you no forget say, the same wey when you fit take make big profit na the same way wey you go fit use take loose better money so crypto no be person mate. The risk wey dey inside, people no dey like to talk about that one, na only the positive side them dey like to talk meanwhile those wey nor know how e be before go dey think say na very easy and smooth business. Coins wey dey even give all those kind profit na because of say them dey very volatile na why person fit get that kind sharp profit.or loss. So the first thing na to get the knowledge first.

And no compare government job to crypto oo, I use God take beg you because, if you no get job your crypto investment fit no survive sef with the kind of  trading wey you dey talk about person fit run at great loss, even expert them sef dey fall for shitcoins hand, talk more of newbie. Na work wey you get naim go sustain your investment or holding wey you dey do.


The post looks like I didn't acknowledge the fact that we have beginners or newbies in the forum who may nor does not have  an idea of what crypto is all about, because when you are talking about crypto to full member, Snr member etc they know there are factors and challenges that one will encounter one day and even without saying the factors and challenges one by one, they as a crypto personel know that there are things that are paramount ( losses, risk etc.).

Well, I don't think you actually read my thread very well or will I say you don't understand it, I was not comparing government work to crypto and I don't think I even mentioned Government in my thread, I said company work. Company work is quite different from Government work so don't misunderstand the whole thing and again there are people who are surviving, I mean doing absolutely well
in crypto without Government or company work. Imagine somewhere you are earning let me just say $100 in 2-3 days and a work they will be paying you 100k a month and some is not even up to 100k and you will still be waking very early in the morning to rush to work and be stressing yourself at work tell me which will you prefer among this two.

NOTE. I didn't say Government or company work is not good.


Title: Re: Crypto is really helping
Post by: Adams0001 on April 14, 2024, 05:03:33 PM
Well, crypto dey help as your title talk am but you should know that crypto dey send person back to village also if you no dey careful. The way you take talk am like this with focus on only the good side of it go make some people rush in thinking it's easy to succeed in crypto space.

Please, make we dey try to educate people on both aspects of crypto before someone go take hasty decision since everyone is desperate to make money now. Crypto dey help but you first need to acquire knowledge first. Educate yourself by doing research so you go understand how e dey work and the potential risks wey dey involve. Crypto dey help but you need to know more about the security aspect of it by choosing a good wallet for your coin storage. Na for digital wallet we dey store crypto and e dey vulnerable to attack and hacking. It takes forever to recover when you lost your coins. Crypto dey help but e dey very volatile. If you no fit control your emotions, you no fit put head for crypto.

E get plenty things wey necessary before you go think of rushing to crypto trading or investment. No just reason am say people dey make money from crypto and you want to join too. E dey take time and patience to succeed for this industry. Above all, make we no just rely on crypto alone. We fit dey do crypto as side hustle while we have main job out there because government fit just wake up one day and make things difficult for crypto users. We see how they are making efforts to restrict us from accessing some crypto related sites, we don't know their next move.

Exactly, if they merely hear that a project will make a lot of money, they will jump in without knowing much about it. Some individuals are simply investing in different coins because they have heard that crypto will make them rich. If you know about cryptocurrency you will undoubtedly profit from it and change your life from poor to rich. However, anyone who can become wealthy quickly must face numerous challenges in the space, which is why in cryptocurrency you must work hard and conduct daily research to determine when to buy and sell coins. I am trying to educate some folks about cryptocurrency, and I informed them that you need to be patient and invest for long time, and they will feel discourage when I say that because they will say they need fast money and you can't just come to crypto to cashout once you need to face many things and you can probably lose on it in your first time, because if you didn't lose you can't express may things that is why when you lose you will get more experience on crypto, and stop explaining things to them anymore since they are not serious yet,because you can't just wake up once and become rich person without doing anything expect otherwise.


Title: Re: Crypto is really helping
Post by: odunybiz on April 16, 2024, 11:01:31 PM
Ona good day ooo. Sometimes I dey wonder waiting this world or this country for look like if crypto been no dey because the rate of hardship in this country is too much and waiting dey cause some of this hardship na selfishness and man know man which most people call tribalism. Imagine where pesin go commot go look for work pesin wey dey in charge go tell you say no vacancy or chance for you mean while there is vacancy and you are qualified for the task but because you are not from same place with them, they will deprived you of the opportunity.
Make everybody just know say this world don change and no be by hardwork or carry 6 inches block for head, we go just de work hard every day while one small boy wey never hits 20 years old go de drive one mad exotic car pass our front. This new computer age generation know everything and they're more advanced in technology and basically knows how to handle the system. Cryptocurrency brings more joy than the losing days. We de always de profitable when we jam better projects in the market.


I don't know the problem of our government for this country. Sebi na crypto wey still they help youth small, na he our government won bann. To me it seems as if they don't want the poor youths to grow and later be like them.


Title: Re: Crypto is really helping
Post by: Cityhunter34 on April 17, 2024, 10:14:17 AM
Ona good day ooo. Sometimes I dey wonder waiting this world or this country for look like if crypto been no dey because the rate of hardship in this country is too much and waiting dey cause some of this hardship na selfishness and man know man which most people call tribalism. Imagine where pesin go commot go look for work pesin wey dey in charge go tell you say no vacancy or chance for you mean while there is vacancy and you are qualified for the task but because you are not from same place with them, they will deprived you of the opportunity. Now, those vacancy, chance or slot they use to buy it and the people wey dey buy am na the big men, so times dey go buy slot keep for pesin wey no dey qualify for the job or dey go buy am keep for pesin wey never graduate from school. All these things dey very annoying, in fact e dey discouraging but I go advice everyone to keep pushing one day e go turn around for your good. However, crypto don make so many people no to get interest for all those company work because you fit dey your house dey make your cool money, nobody dey stress you, nobody to disturb you, you fit sleep anytime you want and wake up continue your work, you decide if you go work or not. Crypto is really helping, I get friends for school wey no get parents and right from our first year in school they have being paying their fees with the help of crypto, crypto has given a lot of skilled and unskilled individual hope or reason to survive. Crypto is really sweet and amazing because those salary wey company dey pay worker month end in crypto you fit make the money 1 or 2hrs depending na so crypto sweet reach.
Op na true you they talk crypto na really blessings to naija people's sometimes I used to wonder if crypto been no dey how people for take survive in this our country wey work no dey like this, but crypto don make us we no even dey get time for company work again because crypto work dey legit and no much stress e no dey like other works wey you go dey surfer your self at the end of the month dey will still shut pay you, but crypto work na every week wey you go dey collect your money and nobody go even no say you dey work.


Title: Re: Crypto is really helping
Post by: Mate2237 on April 17, 2024, 09:24:24 PM
Yes cryptocurrency has helped a lot Nigerian youth from the hand of the poverty chain. After graduation many people don't we're to start from and even after di nysc nothing come out so when they finally join this cryptocurrency investment business and the thing come dey change their lives become di middle class people. And I dey talk say na computer people na dey make money pass for dis our new dispensation because na internet nai be concon wey pesen go fit make small money go start life small small dey wait for government work.

Anyone wey dey dis world wey no Sabi operate computer should go and learn because do world no be like before wey everyone dey depends on government but know you have to depend on your knowledge and skills.


Title: Re: Crypto is really helping
Post by: sotelorene on May 07, 2024, 09:25:51 PM
Ona good day ooo. Sometimes I dey wonder waiting this world or this country for look like if crypto been no dey because the rate of hardship in this country is too much and waiting dey cause some of this hardship na selfishness and man know man which most people call tribalism. Imagine where pesin go commot go look for work pesin wey dey in charge go tell you say no vacancy or chance for you mean while there is vacancy and you are qualified for the task but because you are not from same place with them, they will deprived you of the opportunity. Now, those vacancy, chance or slot they use to buy it and the people wey dey buy am na the big men, so times dey go buy slot keep for pesin wey no dey qualify for the job or dey go buy am keep for pesin wey never graduate from school. All these things dey very annoying, in fact e dey discouraging but I go advice everyone to keep pushing one day e go turn around for your good.

This is one of the main reasons why Naija no dey develop. This has seriously affected all part of the country. Imagine when contract are awarded to incapable people just because they know one or two political person. Employment are not mostly done on merit basis rather that man know man. Almost all session of the country has fallen for this type of corruption. Things can only turn better if this can be adjusted especially from our leaders.

Na waiting eye dey see people oo for this country wey we dey so and na because of this thing wey the slogan "school na scam" take come out. How person go struggle for like 3-7 years for school depending on your course sha, you come graduate come dey look for opportunity, e no really make sense na. I dey always thank God for crypto oo, just like waiting I talk for my previous post. If person go fit see the amount of corruption wey crypto don prevent for this country  Nigeria to be precise, you go marvel.

Crypto na the only thing wey don give most people hope for this country because right now whether you be graduate or you no be graduate crypto dey very open for everybody and e don make most youth de so independent of the Government because on how you dey with your smart phone, you no need too worry yourself again because crypto dey. Though even with this bad Government some people grace too strong na waiting make even without tribalism they still dey get work and them dey run am together with crypto.


Title: Re: Crypto is really helping
Post by: Belarge on May 07, 2024, 11:18:31 PM
Yes cryptocurrency has helped a lot Nigerian youth from the hand of the poverty chain. After graduation many people don't we're to start from and even after di nysc nothing come out so when they finally join this cryptocurrency investment business and the thing come dey change their lives become di middle class people. And I dey talk say na computer people na dey make money pass for dis our new dispensation because na internet nai be concon wey pesen go fit make small money go start life small small dey wait for government work.

Anyone wey dey dis world wey no Sabi operate computer should go and learn because do world no be like before wey everyone dey depends on government but know you have to depend on your knowledge and skills.
If you de among this current generation, make sure you learn computer because things now de involved computer age and e dey very very important to couch the amazing ideas wey de come our ways. I know say e no easy but man have to do anything to survive. Cryptocurrency have revived the life's of so many students and young individuals because they've access to the information and knowing how to implement them, it became one of the smooth and legit techniques to apply towards making profits.


Title: Re: Crypto is really helping
Post by: Sonia_123 on May 09, 2024, 09:45:06 PM
True talk all the street hustle and crimes don less, white corla job don rest sef since crypto don appare for Naija, upon all the sufa wey dey the country yet the youths dem still dey shine, i go sey crypto come at the right time because e give Naija people job,some persons dey wey no just know how their net minute go be financially, crypto give us food to eat , imagine this hard times now wey our government dey make us pass through now ,na how we for do am, some people wey no know about crypto new or wey feel say na scam and no get means of survival now dey beg to eat , crypto has really saved alot of lives and will continue to do so


Title: Re: Crypto is really helping
Post by: Fiasem20 on May 09, 2024, 09:52:03 PM
Cyptro don really help mata for this world because I believe say no be only Naija na man know man stuff dey happen.Just imagine say crypto no dey for dis our society wey If I no be your brother you no go gimme work even with my qualifications.Although we don dey bear dey go even before crypto was invented but crypto don con give us hope say we no need to job hunt,you fit just dey your comfort zone dey make your money online.All dis one na technological advancement we no need to stress ourselves again dey wander from one to another in search of job wey dem fit no offer you las las but crypto don reduce our stress all you gat do na to just dey your house dey make your soft money.


Title: Re: Crypto is really helping
Post by: Nonstop_H on May 09, 2024, 10:52:35 PM
Ona good day ooo. Sometimes I dey wonder waiting this world or this country for look like if crypto been no dey because the rate of hardship in this country is too much and waiting dey cause some of this hardship na selfishness and man know man which most people call tribalism. Imagine where pesin go commot go look for work pesin wey dey in charge go tell you say no vacancy or chance for you mean while there is vacancy and you are qualified for the task but because you are not from same place with them, they will deprived you of the opportunity. Now, those vacancy, chance or slot they use to buy it and the people wey dey buy am na the big men, so times dey go buy slot keep for pesin wey no dey qualify for the job or dey go buy am keep for pesin wey never graduate from school. All these things dey very annoying, in fact e dey discouraging but I go advice everyone to keep pushing one day e go turn around for your good. However, crypto don make so many people no to get interest for all those company work because you fit dey your house dey make your cool money, nobody dey stress you, nobody to disturb you, you fit sleep anytime you want and wake up continue your work, you decide if you go work or not. Crypto is really helping, I get friends for school wey no get parents and right from our first year in school they have being paying their fees with the help of crypto, crypto has given a lot of skilled and unskilled individual hope or reason to survive. Crypto is really sweet and amazing because those salary wey company dey pay worker month end in crypto you fit make the money 1 or 2hrs depending na so crypto sweet reach.
op at first let me thank you for creating a thread that is inline with the purpose of this forum and good enough for discuss, actually our country as an underdevelope country is beeing face with a lot of challeges that  has somuch affect its citizens expecially the youth, but that not withstanding there are still organization that are being reputable in terms of employment they try in there best to go on merrit, and believe me you organizations like that or sectors where few individual of reputable character are being find are the reason why the whole system has not entirly collapse, qualify individual here and outside here are still being encourage to context for job in there area of qualification or proffesion, because if you are fortunate to be employ it will help to aid a long time buy and hold bitcoin without being presured to temper ur bitcoin while holding.


Title: Re: Crypto is really helping
Post by: RockBell on May 10, 2024, 07:14:07 PM
Yes cryptocurrency has helped a lot Nigerian youth from the hand of the poverty chain. After graduation many people don't we're to start from and even after di nysc nothing come out so when they finally join this cryptocurrency investment business and the thing come dey change their lives become di middle class people. And I dey talk say na computer people na dey make money pass for dis our new dispensation because na internet nai be concon wey pesen go fit make small money go start life small small dey wait for government work.

Anyone wey dey dis world wey no Sabi operate computer should go and learn because do world no be like before wey everyone dey depends on government but know you have to depend on your knowledge and skills.
Not only Nigerians but the global market a lot of people have benefited from investing bitcoin. Aside people that have finished school even people that have businesses have diversify into bitcoin holding and people that diversify into bitcoin holding are people that wants a business with low risk. Because if you know people that enjoy holding are older people, and  young people enjoy trading.

And if its about Nigerians, bitcoin has help a lot of Nigerians in building wealth. And bitcoin continue to increase in term of investors African countries have invested and have embraced bitcoin, since the government is failing, bitcoin is covering for the government. And that is exactly the way it suppose to be.


Title: Re: Crypto is really helping
Post by: Ever-young on May 13, 2024, 11:30:27 AM

Crypto is really helping, I get friends for school wey no get parents and right from our first year in school they have being paying their fees with the help of crypto, crypto has given a lot of skilled and unskilled individual hope or reason to survive. Crypto is really sweet and amazing because those salary wey company dey pay worker month end in crypto you fit make the money 1 or 2hrs depending na so crypto sweet reach.

I hope na crypto trading you dey talk about  ;D

Those your friends na crypto traders abi them be crypto hodlers because na when you fit trade on crypto or any other commodities you go fit make the kind of profit that you can make as company worker. If you only dey buy coins and keep for your wallet, you no go see that kind of profit oo. So it depends on how skilled wey your friends don become with the trading of crypto and trading no be everybody sabi am because loses still plenty inside trading. But surely if you know wetin you dey do and trade, crypto na more free area wey you get liberty of yourself in every aspect.

Na true wey u just talk so, if they no sabi or learn how to trade and buy coin, na so so losses wey them go get and e go really draw their plans back, e fit make them go bankrupt self, especially if person go buy coin wey person no supposed buy, which fit make person run mad, na e mk they before person go join crypto mk person first the knowledge before getting involved in it, because anything wey get advantage go get disadvantage too, so the same thing goes with Bitcoin and person go need to dey very careful before we get ourselves involved.


Title: Re: Crypto is really helping
Post by: Abbatty on May 14, 2024, 08:05:22 AM
Well crypto is really helping just as you talk am, because me sef know several people wey crypto don really bring out of the trenches. A lot of our youth these days basically live on crypto or betting, even most working class sef they into crypto too because even their basic salary sef no de meet up with their needs. Most private companies or even government owned job don’t really pay well, you can work for years and not even have investments or even a house to call your own, dem plenty for our society today. People don work for years and at the end na their pension go be their hope for life, some sef they end up dead without getting their pension.

And on the other hand, crypto don sink a lot of people. Them get a lot of people wey been don really make am out of the street but when dem put hand into crypto de end up back for street. Well most people wey crypto don sink are people who just jumped into crypto without making proper research. Most people who make victim of this are working class or people who are into something apart from cryptocurrency, de reason be say them no go give their 100% time to learn about crypto or even make research about am, so them de end up loosing their investments due to lack of knowledge about cryptocurrency.