Bitcoin Forum
June 25, 2024, 08:04:22 AM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.0 [Torrent]
 
  Home Help Search Login Register More  
  Show Posts
Pages: « 1 2 3 4 5 6 [7] 8 9 10 11 »
121  Local / Nigeria (Naija) / Re: New Nigeria on: May 18, 2023, 08:32:48 PM
My people I greet una, I sit-down this evening for my area come dey reason as our naija dey Waka, as things dey spoil everyday, as the number of unemployment for the youths dey increase everyday, fuel price dey increase, insecurities, transportation too dey increase etc,the thing come dey really bother me, But on a second thoughts I come dey reason say God no fit pass through person wey fit be our Messiah? Better person wey go be president,wey go eradicate all this wahala wey we dey face today, come give us a New Nigeria,
Abi e still mean say Nigeria sef no go fit better again?
my people how una see this matter, abeg make we follow shook mouth put...
my dear no be only you dey reason that matter ooh, I follow you dey reason the same thing ooh, and wetin dey pain me pass be say we get everything in this country and even if say na bad leadership the punish us like this,we still get powerful Men of God,then make them do something about it, abi the hardship no reach their side,abi the bad leaders don bribe them, wetin make them no fit talk against this bad government,abi man of God det fear politicians, Abi e mean say them no dey powerful enough to stop the bad government,abi them no be true man of God? weting be the problem na e me i no no and I want to know..?
122  Local / Nigeria (Naija) / Re: THE CONTROVERSIAL INCIDENT BETWEEN SEUN KUTI AND POLICE OFFICER on: May 17, 2023, 10:22:22 PM
Well make them settle the matter ok.., weather na the guy wey slaps dey wrong or police Man do wrong,so far say no life was lose, because for this country na so we see am, since the politicians are no longer obeying the court orders,so it is for the celebrities to our uniform men,

And some times this police people deserve this because their own don too much for this country,you know how many people wey the police Man don humiliate because trap catch am so,
123  Local / Nigeria (Naija) / Re: US Don Knack Visa Restriction on: May 17, 2023, 10:02:32 PM
Yes this is a welcome development, make them dey serious oooh no be to the talk am for mouth ooh tomorrow now we go hear say this one dey Us and the other one go UK, because bribe Don spoil everything for this world, because when dey promise you one thing now from Nigeria you go change mouth Begin talk another thing, because no be today we begin hear the news of visa banned in Nigeria and after a while we begin see them dey fly 💸💸💸💸 up and down like mosquito dey go dey come back,so wetin I they talk na make una dey serious,

And again be say if them go still place sanctions on our lawyer them too we dey judge in favor of who get money pass and who go give them appointment in their office,no single Truth, Nigeria court is no longer a common hope for the common man again ooh the politicians don buy all our lawyer ooh, that is why I they offended you they will tell you to go to court because na their brother or sister dey there and na them them,so make them still look it that party and know what will suit them because they have rubbish this country oooh.. especially de mata wet dey court now presidential election results,if they have come out to say the truth..
124  Bitcoin / Bitcoin Discussion / Re: What does it take to become a Bitcoin investor on: May 15, 2023, 12:44:46 PM
Yes ooh, just like other people have said here,my dear I have never had that this is the specific amount someone needs to attain before he or she will become a Bitcoin investor,it is just for you to purchase any amount of coin you are able to afford and store in your wallet and you own a Bitcoin and eventually you become the investor,

So maybe you do hear someone are being called Bitcoin investor maybe because he spends all his or her time in the network on social media going from one site to other and making investment,he did according to his or her capacity,he may not even invest up to $100 but due to his doing it constantly and people always sees him or her,they may start calling him or her Bitcoin investor,so what am l saying,it doesn't require any certain amount to become a Bitcoin investor ok, just invest with the little you can and automatically you become a Bitcoin investor as well ok..
125  Bitcoin / Bitcoin Discussion / Re: Would you still do business with them? on: May 13, 2023, 09:50:48 PM
It's very important to inform everyone on the platform concerning that,if really there is an which may occur and will result of course damage to the people 's money,or in kind of relocation,in order to retain you KYC,is to pass information across the page to enable them to participate in the relocation.

126  Local / Nigeria (Naija) / Re: What will you do when you discover that the founder of BTC is your father? on: May 12, 2023, 08:37:31 PM
Discovering that the founder of the BTC is my father make me feel so happy most especially if I have been try my best to invest in BTC,i will gradually become the branch owner of the BTC,in the sense that I will make sure he teaches me everything about the BTC and how to create my own website and become the owner of a similar crypto currency exchange 💱💱💱💱💱, because I see no reason why my father or mother will be the owner of a BTC and I remain a novice of crypto currency, it's not possible rather it will give me more wisdom to expand the BTC and make it unlimited in the whole world, and try to surprise my parents by making a difference BTC which will serve the same purpose but with a little different procedure..

The intelligence must be invested in me to spread the gospel to the whole nation, this is an opportunity that some one can not wait to lose in his entire life..
127  Local / Nigeria (Naija) / Re: Nigarian woman finds drugs inside crayfish she was ask to deliver abroad on: May 11, 2023, 09:28:16 PM
Well nothing dey there,so wetin I go tell am be say make she go to church and thank God for exposing this plot for her,may be them don see say the business dey favour dey woman, that is why they plot on how to put her into trouble so that she go render her useless in life by the Time she go go jail,but because of say the woman hand the clean God come show am what they plan for her,

So now if na me be the woman I go use police go arrest am so that e go be back to sender and I no go ever forgive am

And it is a very big lesson to everyone both home and abroad in case anyone who dey Carry anything give you say give to my brother or sister else where, check it very well and know wetin dey inside wetin dey give you and make sure say na wetin them tell you na e dey inside ok,no go hear say na crafish you go carry am dey waka because of say she or he na your best friend or I know am well well, please trust no body abeg people dey this country oooh open your eyes..
128  Local / Nigeria (Naija) / Re: Presidential election tribunal on: May 09, 2023, 06:48:27 PM
Among all this judges, I don't trust anyone of them as long as they are all a Nigerian, and I will like to ask some questions please,

How was this selection of the judges are being made? did they pick each judge from the each candidate of the presidential election 's lawyer or the government just brought them out on their own side,to hear from the difference lawyer of each candidate and then rules the judgement? because if it is so that the government brought them from their own side as a government,my brother my sister no way,case closed, because who are the government in power and who are they fighting against? With all this you should know that they should be a faviourism  and you know who could that be..

But the prayers and cry of the poor mases in this country and the blood of innocent people who have lost their lives in one way or the other because of the bad government will not relent it will continue to fight for justice until they will confess their sins...
129  Local / Nigeria (Naija) / Re: The way our girls dey miss this days on: May 08, 2023, 11:01:19 PM
My dear,it is a very Big issues in this country, not only missing persons oooh, kidnapping has been the other of the day, and no body cares,they were only interested in packing money to other countries and live in there,

Killing everywhere, what kind of government are we practicing in this country,no body else can talk expect them.. and when you mistakenly talk they will look for you and send you to prison or kill you immediately..so my dear alot is happening ooh,the life we are living today is by the grace of God,if not God who knows what would have happened to us by now.

Again in the other way round our girls are the cause of their problem, because their eyes on money are what is killing them the most,they want to be like this and that and you leave your parents house going to visit a guy you don't know,you have never set your eyes on him physically, and because he has promised you heaven and earth, and you went without telling your parents about this..
130  Local / Nigeria (Naija) / Re: Wetin dey sweet your belle for this crypto journey since you start on: May 06, 2023, 09:11:51 PM
My people, since everybody don dey join crypto for our country, e sure for me say many of them no understand how e be, na just profit and money dey enter their eye. Una wey una don tey for this investment, abeg make una yarn us things wey dey sweet una belle for this journey. Make una tell us wetin una don experience wey also spoil una belle make we learn from una wealth of experience. Newbie for crypto make una come hear from senior men
My dear,the joy no be here, since I begin here about the crypto currency exchange my mind dey always dey happy and all my believe be say I must make through crypto currency and na e dey always dey sweet my Belle,
And another thing be say e make me get more friends and so many of them I don't know them in person but if I ask questions them dey answer me well,and again the site wey I no no before I don know them small small i dey enter different websites dey find better crypto currency make I invest,i no say me i be new comer but e dey sweet me and I dey get the believe say I go make am one day..so I dey encourage my brother and sister who never dey do am make e start am ooh e good and e dey work..
131  Bitcoin / Mining / Re: Need a trust Site Cloud Mining on: May 06, 2023, 07:58:07 AM
One thing about this mining of all this sites,is all about making a very good research on each of the sites that you may like to mining anytime anymoment ok, because proper investigation and research is very necessary in a thing of this nature.

And again is whenever you are mining any site you watch very well how they are operating and their system of operation too, and how fast their are upgraded and the crypto currency they are in partnership with.

Another thing is that in any genius site always grow fast and start their development by trying to secure the KYC and build a strong relationship with their customers...
132  Bitcoin / Bitcoin Discussion / Re: Bitcoin Opportunities as a gateway to Community service on: May 04, 2023, 01:46:31 PM
Wow my dear, I feel very impressed with your story you just narrated, this is what the bible called a child of God,and this is what they called love, what you have done is the highest investment someone can do in this world, because they says the best investment so far, is investing on human being just like you did, because those kids you help today may become rich tomorrow and remember you and maybe by then you are getting old,and he will repay you and not only that God in heaven have a greater rewards for you too because you have wipe someone else tears and makes him or her feel belongings,

And people like you are what everyone is praying to come in contact with,and let me tell you it's not easy at all to do this kind of thing you did because so evil people may try to discourage you tell you all sort of things give you reasons why you should stop your charity work, some may start to criticize you saying all mannas of things about you,but my dear keep it up your good work,God who have given you this wisdom will always provide for you and your family and you will never lack the ability of your continuity,...and you will keep on growing up and larger than ever before..
133  Bitcoin / Development & Technical Discussion / Re: Sign/Verify Messages Important? on: May 03, 2023, 10:48:22 PM
I totally agree that signing in a message or verify message has nothing to do with your wallet or your balance rather it plays a role of ownership of the very account,to show that you are the rightful owner of the account, and that is why there was some certain areas you got and it demands secret code, and some will instruct you not to show this to anyone else, in other to protect you from being hacked or temper with.

Because all this some secret code help to secure your account from the hackers because someone may try to guess your secret code but because he or she was not the
One who created the secret code and may miss one pin and he or she can't have access to that very account,to verify is to prove that what you have written so far is correct and should be continue,it is just like giving go ahead on something ok..so alot of benefits and it legitimate is that signing and verify message..
134  Other / Beginners & Help / Re: knowing the basic concept is enough for a beginner on: April 30, 2023, 10:12:30 PM
I just thought I could drop this piece of words of inspiration for my personal experience, before this time, I have been discouraged and pushed back from being active here in the forum even though I have been here since 2021, to be sincere with you guys each time I try to be more active and write some posts I always feel discouraged and afraid because I don't know what to say that will be interesting to my readers or having the needed technicality knowledge to make me stand out this feeling have affected my activeness in the past.

Until recently that I made up my mind to start from the basic I know and use whatever tool at my disposal to improve my knowledge and general conduct here, I am from a region where Bitcoin is legal so I have been more open to bitcoin investment and trading.

I urge you all to please bear with me until I build up enough information to meet up with the standards of this forum discussion.

Prestongold

my dear it happens to so many people ok even me as I'm talking to you right now,but mine is a little bit different because I am totally new to crypto and have not understand anything yet about Bitcoin ok.. and I am so eager to learn and understand it, how I wish I understand it my dear I will remove fear because I believe we learn by mistake sometimes ok, and no one is above mistake especially when you are brown New person to it and I want to tell you that practice make perfect ok..so my advise to you is to remove fear and make things happen ok, just like someone have already said here that the forum are helpful because there are an intelligent ones here who are ready to correct us whenever we make a mistake and they does that because they knew it was a mistake and must be from a new ones who are trying to meet up like them and that is why they are here to make some corrections ok and it is very advise able for someone to ask questions about what he or she doesn't know about, because if you don't ask questions you will never know what you don't know..so keep it up my dear you try...
135  Bitcoin / Bitcoin Discussion / Re: Where is your stand as a Bitcoin holder. on: April 29, 2023, 09:11:24 PM
Well it's a nice question if one can boldly express his or her happiness and how far he or she have gone in Bitcoin and the experience he or she has acquired,but don't you think it's very risky, because many of us here knows each other physically and it is as good as someone showcasing his account balance in public, which may lead to attach or something of that nature,why not use that opportunity to reach us more and the experience you have gathered in Bitcoin and make others who are interested in learning Bitcoin or who have been looking for a way to understand the Bitcoin be of this benefits and it will pay you more in future because you have invested in human being by teaching him or her what she or he doesn't know before..

And also tell us the ideas you always use to gain and obtain more coins to your wallet, because exposing your balance here or showing how big you have acquire in Bitcoin will not do us any good rather it will in danger our lives because the world are evil, please I am not trying to condem your topic but I was just trying to point out the implications of exposing your wallet balance in the to know who is the highest on top..
136  Other / Beginners & Help / Re: HOW DO I GROW MY MERIT LEVEL SAME WAY MY ACTIVITY IS GROWING? on: April 28, 2023, 08:11:04 PM
My dear, I understand that merit is not All about posting without purse, rather it's a good knowledge you have shared in the platform concerning what others have said, and which makes others to be more educated about the crypto currency exchange,so I advise you to rather seek for a good knowledge of Bitcoin than trying to post as many post as possible, that will not give you merit because it doesn't impact any knowledge about Bitcoin of crypto currency to any users..

So I believe you understand what we all have replied to you and please I am new to crypto and I want a brilliant people to bring up a good knowledge on how Bitcoin can be run profitable and a good knowledge that can enhance us for a better position of good knowledge of Bitcoin and crypto currency as whole,so that when a Post is made by the a well and good understanding crypto currency person it attract alot of people because his post will teach you what you don't know or you don't understand before and that is what we really need to bring up the newbie most especially..
137  Local / Nigeria (Naija) / Re: Will there be transition on May 29? on: April 27, 2023, 09:22:27 PM
Now that INEC and politicians have kept Nigerians in a confused state, full of fear and uncertainties, and with utterance and threats by grieving and celebrating parties? Should we take their threats serious? Do you think May 29 handover will hold?
my dear, your question make sense oooh May 29 is around the corner, wether e go hold or not?my dear you know say na them them election we them no win them collect am na hand over na e them no go give,them go hand over that day,but when God go vess for them, dey no go like wetin go happened to them because now dey think say na them create this world and them dey do anyhow..

The thing don dey clear now say court don join hand The spoil the country the more before we be dey say court na the last hope for the common man but na now no hope for the common man oooh again, wetin make the court never judge the election matter since February till now, because them dey try arrange the matter wey them won present to us make e sweet us,but God go shame them,..
138  Local / Nigeria (Naija) / Re: New Nigeria on: April 27, 2023, 01:25:01 PM
Well it's not that God is not helping us here in this country,if not the grace of God,we all would have been a dead person because our leaders are a helping matter at all,them don't if care weather we are alive or dead,God is just waiting for his anger to fully rise and he will destroy the country because what did he not gave to us in this country? We are blessed more than some other developed countries,but look at were we are today because of the bad leadership,...
139  Local / Nigeria (Naija) / Re: A quick summary of Buhari's administration on: April 26, 2023, 08:25:07 PM
Na so oooh, the uncle bubu tenure don finish like this oooh and nothing good comes out of it oooh all the promises wey e promise no one come to pass,na things e come spoil more and more ooh,na e make am dey say sorry for the Nigerian ooh,

Chai after the 8year in bondage you the open mouth 👄👄 dey tell us sorry but make I ask question ❓ na true say e dey tell us sorry abi na e lie lie Muhammad dey tell us another lie and e dey tell us sorry but e dey still dey disobey court order dey go that one e mean say e dey sorry abi na crocodile 🐊🐊🐊 tears 😭😭😭.

Again make i ask another question ❓ sorry wey e dey tell us now wetin e fit do? the life wey don lost na sorry go fit bring am back,abi make the family chop sorry,so na another words na e do bring come out again oooh APC government, (1)come to APC and your sins are forgiven,(2)if you don't like the outcome of the election you go to court (3) after ruling bad, kill people everyday and night and borrow the All money wey dey for China come put for our heads at the end of your tenure you go come say sorry oooh,no be juju be that....
140  Alternate cryptocurrencies / Altcoin Discussion / Re: Importance of social media channels on: April 24, 2023, 09:26:48 AM
It's seems many still don't know the importance of social media channels and telegram groups of the coins and tokens they own or promotes

Some hunters and investors lose vital informations like

1. Token swap
2. Smart contract swap
3. Bounty KYC
4. Bounty payout time and date

Many investors and bounty hunters makes this mistakes over and over and later they blame the project team. Just imagine the damages these can create.



how can beginner understand all this informations and where can he gets the information from please, because this crypto currency is very difficult to understand by a newbies, because (1)the grammar is very hard to understand especially one who did not further education,so how can one go about this please help.
(2)the abbreviation words are sometimes confusing and difficult to understand to for newbies without a guardian..
Pages: « 1 2 3 4 5 6 [7] 8 9 10 11 »
Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!