Bitcoin Forum
July 01, 2024, 11:58:51 PM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.0 [Torrent]
 
  Home Help Search Login Register More  
  Show Posts
Pages: « 1 ... 17 18 19 20 21 22 23 24 25 26 27 28 29 30 31 32 33 34 35 36 37 38 39 40 41 42 43 44 45 46 47 48 49 50 51 52 53 54 55 56 57 58 59 60 61 62 63 64 65 66 [67] 68 69 70 71 72 73 74 75 76 77 78 »
1321  Local / Nigeria (Naija) / Re: Nija sun fit knack sense comot for your brain on: November 13, 2023, 04:31:31 PM
My brother i think say na only me dey experience that thing  for were i dey ooo, nija sun no be for here ooo especially this sokoto were i dey wey be desert area the sun wey we dey experience for here fit fry yam i dey tell you but me that i have face cap i don use to complain the wey the remaining people do, and in time of rainy season we don use to have excess of rain here.

So if i am you i will just go for face cap, but i don't no your power but for me that can not afford umbrella i only go for face cap.

For this part of the south side of naija wey I dey I go say, the sun don dey reduce unlike rainy season period wey everybody dey expect rain but las las na better heavy sun naim come be dey shine, I no go lie the kind of sun wey dey naija fit boil water wey person fit use make EBA  and the major cause na all this buncry aka illegal refinery wey men dey do for this side naim make the sun dey affect us like this for this side wey be rain forest. I remember that year for biology class wey my teacher tell me say the aggressiveness of African animal na due to the high radiation from the sun wey dey touch their skull, naim make African animal are the most aggressive worldwide.
1322  Local / Nigeria (Naija) / Re: Where you been dey when your mate they mine bitcoin? on: November 13, 2023, 03:41:13 PM
Op you funny well well, you don make me laugh scatter, which on be make we add bitcoin for our discussion make outsiders think say we serious, abi when you enter the local board e like say na play we dey play? Grin. Normally all work no play make Jack a dull boy na why e dey necessary say once once make we dey catch cruise like this. Though the topic fit look embarrassing to many people oo, but the truth na be say that time wey dem dey mine Bitcoin new our eyes been never open well, if to say person introduce am to us we for think say na scam, just imaging explaining bitcoin mining to completely ignorant person wey never get any knowledge about bitcoin, and as at that time our economy been dey bum and people been dey live well so for dem to stress their self mine Bitcoin for be like waste of time at that time, I no know if you day grab? That period men been dey on funds unlike now wey sapa dey everywhere, so I no lie you if to say person tell me about bitcoin mining that time I for no gree accept am. And apart from work that time I been serious well well with this Sega console game. Grin
1323  Local / Nigeria (Naija) / Re: Why E de important to avoid to de tell people about crypto way you get on: November 12, 2023, 11:22:58 AM
This na very serious matter oo, some persons go think say na joke buy no be joke, for this same forum naim person post for beginner and help board how dem take ho rub person house come even collect the coins wey been dey em wallet, and this na person wey dey like to post online, one of the biggest mistake wey people wey dey into crypto go do naim be to dey share your financial information dey give people anyhow, I get some friends wey e dem received any crypto sef you go see their post for WhatsApp status, that na expose you dey expose your self.
1324  Local / Nigeria (Naija) / Re: Crypto scammer caught and arraigned by EFCC. on: November 12, 2023, 11:00:34 AM
E good for that guy, Shabi dem no wan gree change, fast and easy money dey sweet dem, I like as dem carry am go court asap so em no go fit manipulate the system, and I believe the amount wey the call for there na just small portion of wattin em don dey do dey come since. Because na all this kind of things dey make some people wey nor know wattin Bitcoin be, dey call am scam, na dem be one of the greatest reason why em adoption still dey for ground somehow, any ways as the op don talk newbies make una shine una eye oo because of you loose guard na you sabi oo.
1325  Local / Nigeria (Naija) / Re: Useful information for Nigerian newbies on: November 12, 2023, 10:45:48 AM
Well done mr Charles_Tim this na very wonderful work wey you don do say, with the kind of information wey this thread carry I they see am say any newbie wey take em time read well come begin dey practice wattin em don read e no ho hard am yo grow, ever since I dey find one piece of thread wey I fit recommend to total newbie wey contain enough for am to take read and learn about this forum and  grow  em account, now I don see the perfect one. Thank you very much sir I am indeed greatful for this support wey you don package come so.
1326  Local / Off-topic (Naija) / Re: We should control our tongue at all time. on: November 12, 2023, 07:50:38 AM
To learn how to talk na one thing wey we no suppose to joke with, because this same tongue fit commit you and still put you for problem if you no control your self, sometimes people go say we get freedom of speech, yes we get freedom of speech but that one no mean say your freedom of speech na to take talk wattin you no get evidence for, Because that one fit put you go big problem. Normally we dey very guilty of saying our police dem nor dey do their work properly, but to go tell police man for em duty post wey beta sun dey mama em head say em dey allow bad boy pass, that na very big courage wey that girl get, but las las we know say na money go end that matter nothing else. But apart from this situation small talk wey you fit talk fit make your boss fire you for work, or make lecturer give you CO, for you to know how the power of the tongue dey, even the bible emphasize on the power of your tongue.
So to sabi talk matters a lot but this our new generation children dem nor dey sabi talk and e dey pain me, dem dey feel like say na everything be money.
1327  Alternate cryptocurrencies / Altcoin Discussion / Re: Pi network mining on: November 12, 2023, 06:09:40 AM
Pi network is just another unfulfilled project still hanging in the air, I wander if they are still some actual persons wasting their time mining pi, some of their miner can be so obsessed with the coin and yet they are not receiving the result of the efforts they put in. Recently I meet a pi coin miner and he told me when they launch pi, its price would be equivalent to that of Bitcoin, and I was like what do you mean? The kind of confidence they have is kind of surprising. I believe this coin is a waste of time especially comparing the amount of years it has been on hold.
1328  Local / Nigeria (Naija) / Re: Imagine wetin we fit use BITCOIN do on: November 12, 2023, 05:44:44 AM
Normally if them remove the restriction for bitcoin, our country economy go first boost pass like this, and e go nice well well if we don start to use bitcoin for daily transaction for our live, just reason am say as dem wan pay salary na Bitcoin dem use, e go just make many of us run from bank wahala because, the way bank take dey suffer some people en, if to say dem don create another method dem for don press am leave bank, as e stands like this now many people sef no dey gree use any bank wey no be microfinance bank/ online bank because those physical bank dem too get issue, and dem dey thief money. But Bitcoin wallet dem na only transaction fee you go need to pay, nothing else.
1329  Local / Off-topic (Naija) / Re: As e dey hot, MTN clear debt owned by their users on: November 11, 2023, 09:22:27 PM
As e don be like this I no say body go dey pepper MTN for this kind of glitch error wey dem dey experience like this, but Nigerian sef no get joy, no be say na Christmas day or 1 of October wey we go expect say na really true matter, already MTN don come outside yan say na by mistake so, dem go still put back the loan balance for our sims dem. Wattin still dey boarder me na the talk wey people dey talk say na OBO naim dey run the credit payment for us, this na to tell us how false news get power reach to take spread for this our country, if to say MTN no come outside talk I for think say na true oo, so those wey dem clear their debt make una still prepare to pay una loan back wen dem solve this error. The one wey pain me pass na when I see post wey talk say more Nigerian don go borrow from dem, my country people no dey like carry last  Grin
1330  Alternate cryptocurrencies / Altcoin Discussion / Re: Government's actions against crypto on: November 11, 2023, 04:02:15 PM
Ah! I think you are talking about the story of the great serpent that actually swallow money, it's now become a famous folktale among citizens of the nation but I think the view to which am pointing at when I made reference to the government being stingy is that the fact that with cryptocurrency the challenge of third party involvement is cancelled out and people will no longer rely on the CBN for their income regulation of which posses a treat to the system because the government cut all sort of taxes and manover the rate of citizen income.

Yes I am, and I think that is the dumbest story I had heard so far in my life coming from the government official, its so childish and stupid thinking anyone would buy that story, I don't know what they take we the citizens for. Any way let bygone be bygones, even if crypto was accepted in a country by the government, they could still choose to pay their workers using their fiat currency, and from there their taxes can still be extracted. Besides, not every one is into crypto so its not like the use of their fiat currency will depreciate to zero, they can still make some constitution that all government worker should be paid with fiat, then what happens there after is non of their business. I just hope they'll remove the restriction and see how their economy will improve.
1331  Alternate cryptocurrencies / Altcoin Discussion / Re: Is it safe to keep your money in bank? on: November 11, 2023, 03:44:06 PM
Quote from: abel1337  link=topic=5445866.msg63140853#msg63140853 date=1699715480
Not all banks can provide you the insurance and assurance that you are expecting, even if they tell you that they are insured, if you have any problem with your money like losing your money in their custody, you will be affected heavily because not all banks will really prioritize your situation. What more if it happened to be a nationwide problem, it would be very hard for them to accommodate every customer they have and it would be a hassle for you in checking if your money can be returned to you.

I personally don't think bank is safe but I have a bank account and has a small amount of money into them, I'm using it for the ease of my life like I don't have to carry much cash whenever I go out and the ease to pay my utility with in my bank. I take full advantage of the bank without putting majority of my money into them, I just want the convenience that they offer.

I clearly understand what you are saying and I grab your points, if you read towards the end of my post I concluded by saying keeping your savings in the bank is not safe at all. Anyway I like the fact that you are sincere with your words, it will not be a shock to me that those who started by saying fiat banks are not safe, have more of their savings in it, yet they pretend as though they trust the wallets that their crypto is in more than their fiat banks. The insurance from bank will create a kind of trust in its customers towards the banks, but in real sense they are not guaranteeing every bit of your money back should in case any thing happens. Thanks mr abel1337 for your contribution.
1332  Alternate cryptocurrencies / Altcoin Discussion / Re: Is it safe to keep your money in bank? on: November 11, 2023, 12:12:10 PM
When it comes to external security breech, to me I'll say its safe to keep your money in the bank, provided that they are licensed and they have insurance. Before I started bitcoin all my savings was in fiat and I hardly encountered any issue like someone breaking through my bank account to steal my money or an accountant fraudulently stole my money no way. But even with the credits I have given to fiat banks I still  don't see it healthy for my savings to be in fiat when we have Bitcoin, meaning dey can be safe but due to inflation in fiat currency I would not want my savings to be affected by that, moving your savings from Fiat to bitcoin would be a great idea. Some banks are know to partake in some fraudulent activities like taking above the required amount of fees for transaction and that's a bit annoying.

But due to the kind of fraudulent that takes place in most banks, I conclude that keeping your savings in the bank is not safe at all, I have heard of some persons complaining how bank took some of their money unknown to them and after they've applied for reversal they get promised by the bank keeping their expectations on the high without effecting any changes week later.
1333  Local / Nigeria (Naija) / Re: Why we too de abuse moments of celebration? on: November 11, 2023, 11:34:31 AM

   People suppose day bold to face what ever consequences for their actions, to celebrate your wins day necessary but how you take celebrate am matter too as well, everything way you talk for you still leaves with the person moral or values, if na person way get good morals and propped home training, peer pressure no go fit get anything against am. No matter which kind excitement way person day get if you get better training from house all this unnecessary things way lost young people day do no go fit get to. Even if you need drink you go know the quantity way go day okay for you. Watin I day try talk be say he depends on person and how mannered they are
    Everything way we day do we gats still remember where we come from. Plenty of us come from good and Christian homes but base on say you wan feel among you go do pass yourself, just to prove yourself. People way get good morals and are disciplined day nothing way you fit do to influence then negatively because they know watin day want for their self. Mostly na peer pressure day cause this our present generation to do watin they no suppose do, if we normalize day over do things way no get value for the internet  rather impact more educative and innovative things for we go fit still some changes because na internet be the fast means of information right now.

My brother this thing wey you talk na true oo, person wey no get proper home training naim dey mumu em self for outside oo, some parents think say when you lock pikin for house naim be the training but dem no no say that one sef fit make the pikin spoil pass, pikin wey dem lock for house wey get the zeal to explore if dem give am small chance like make em go university, my brother wattin that pikin fit do em, e no go chaise, em fit wan test every thing within that period of time, and before you go know em don go put hand for bad things because of peer pressure.
My roommate den, em papa na DPO and them dey send am money almost every week, but when money talk come reach ground among em peers dem dey cast am lost, say em dey depend on em papa money when em go fit make em own, na wattin me and this guy been dey pass through until one day I hear say em don dey do street, na that time dem come stop to dey pressure am anyhow. So peer pressure na one of the greatest things wey dey cause this matter of celebrating anyhow so.
1334  Local / Nigeria (Naija) / Re: Need btc in nigeria on: November 11, 2023, 11:16:47 AM
Op I no understand you oo, you just come create thread wey no get complete information, for others to understand wattin you mean. Especially wattin be "I need for test this country" wattin you dey talk sef, na all this kind of things dey make our forum be like scam for people their eye. Even if unto say you mean to sell bitcoin and usdt for those countries how person wan take do am when em no know you, as you can see no body go like do money business like this give person wey em no trust. And beside your post dey show say you from espanol local board why come here abi na scam you the op dey package ? Because the op account na this month dem create am oo.

Abeg my fellow local board forum members make we dey careful for all this kind of posts dem wey external go come board with newbie account wey never get any reputation for the forum, on to say na business e dey come do, this na reason why dem create the market place, any body wey go fuck up naim sabi oo, I don yan wattin I fit yan.
1335  Economy / Speculation / Re: Buy the DIP, and HODL! on: November 11, 2023, 10:47:55 AM
Not only can the price of Bitcoin go down in the future, but the price of Bitcoin can go up a lot in the future. But no one has control over the market so you can't say with certainty that the price of Bitcoin will decrease in the future.  

There's this thing i know, that after the next year bitcoin halving, we are not going to have anything below $68,000 after which the new all time high has been achieved, which also includes that bitcoin is ever increasing in value and always demanding being a currency, the reason why it's volatile is to have both the rise and fall while it continues to increase in value over time, while it price keep pumping and dumping.

Mr Dunamisx, if I may ask how sure are you that the price of bitcoin will get to that amount next year after the halving? Some times people give predictions and forget that there are other factors that could lead to the depreciation of value of Bitcoin. Since I am not sure of what the price would be in the future, I prefer to carry on my normal activities and keep the expectations that any might happen, so I'll not be handicapped should in case the market goes bearish or sideways during that period. Though we know for sure that the value will continue appreciate in price due to history and some factors, but we should not forget that there are factors that could make the market bearish, most especially now that the news of cex being hacked is flying every where.
1336  Local / Nigeria (Naija) / Re: What do you think about the decrease of Bitcoin price on: November 11, 2023, 10:33:12 AM
Fluctuation or volatility na one of the major characteristics wey dey for the crypto, so no be new thing say Bitcoin drop or rise. If you observe sef you go confirm say the price of Bitcoin drop small today but that one no suppose shake any body na normal things, so for that part wey you write say e dey unusual, that statement nor dey correct. We get three type of trend, the bull run, bear run and side ways movement. Any of them fit happen any time, so na to just get am for mind say na the normal ways of Bitcoin be that, so that you no go go panic when the market dey do wattin no dey in your favour. This na one reason dem say study make you no go talk match line.
1337  Other / Beginners & Help / Re: Motivation for Beginners, @Bitcointalk.org Users on: November 11, 2023, 10:17:45 AM
Op I will suggest you take advise given to you by our senior here in this forum, in the education sector there are teachers and students, the teacher do the educating while the students learn and ask questions, but what you are doing now is bypassing your stage or category to a greater one, which you have not yet attain. It is very obvious this is a merit fishing post and by so doing, you will not be getting any merit anywhere. Though you post is quite educating to newbies but it is not in your place to do the teaching most especially when your account was created not quite long. I will advise you do more of commenting than creating of new thread except you are asking a question to the public for now.
1338  Other / Meta / Re: Bitcointalk was down on: November 11, 2023, 10:05:47 AM
This is the third time I am experiencing this gateway timeout I don know if it has been happening since this forum was create or is it a new experience? The last one that occurred lasted close to an hour, and i most confess this timeout is not good for this forum health most especially its frequent occurrence. Is there any possible solution to this issue, if there is, I think its time to put an end to this. Mr Theymos please if its in your power to put an end to this please this is where you come in, my first two times of experiencing this I taught the forum has cut me off the forum
1339  Alternate cryptocurrencies / Altcoin Discussion / Re: Ethereum and BlackRock on: November 11, 2023, 07:01:17 AM
Hello,
I read the following news:
https://coinmarketcap.com/community/articles/654d4f5e51dc7d34b7d45ea2/

Is now the right time to buy Ethereum?

Thank you.

I don't do altcoins, but ethereum seem to be a promising coin and the question " do I buy now" has been the regret of so many investors after so many months of still contemplating, there is never a wrong time to buy and accumulate coin that are promising, the fact that you are still holding back show you are ready yet for you investment journey especially when you are holding for long term. The highest price you see now might be the least you experience in the next 6 months so buying now is the best answer to your question, even at the bull run buying and accumulating more will never make you regret as long as you give your investment some time arrive at its destination.
1340  Alternate cryptocurrencies / Altcoin Discussion / Re: About Btc Fantom and Aave Fantom Sales on: November 11, 2023, 06:50:57 AM
Op it might seem you are looking for a way to get answers but the truth is you bringing extra damage to yourself, it has been advise that we shouldn't post our financial information online especially the amount of asset you're holding, as it might attract some hacker and scammer to our life including some armed robbers, just take a good look at this thread and see what a person got from displaying so many financial information online "Demystifying living a private life and your bitcoin" so I'll recommend you delete the two images displaying your financial information, its for your own safety.
Pages: « 1 ... 17 18 19 20 21 22 23 24 25 26 27 28 29 30 31 32 33 34 35 36 37 38 39 40 41 42 43 44 45 46 47 48 49 50 51 52 53 54 55 56 57 58 59 60 61 62 63 64 65 66 [67] 68 69 70 71 72 73 74 75 76 77 78 »
Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!