NEW TOPICName: crpyto hunter
Skills: Architecture
State of origin : Akwa Ibom state
Occupation : student (on above field)
E sweet me wella for body as ah dey among my fellow Nigerians like this so... E no too easy for we Kwantry so most youths Don decide say dem wan follow crypto back to back,fortunatly ah dey among them
![Grin](https://bitcointalk.org/Smileys/default/grin.gif)
Abeg bros and sisters make una reason me well as I just dey come on, ah need support rules_wise as I Don read pinned post for meta and B/H but ah still need una advice just to maintain a good reputation in the forum....
Thanks once again to everyone, Una weldone ooooo
I greet una well well from this side.
![Smiley](https://bitcointalk.org/Smileys/default/smiley.gif)
HUNTER_