Bitcoin Forum
June 21, 2024, 02:10:18 PM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.0 [Torrent]
 
  Home Help Search Login Register More  
  Show Posts
Pages: [1]
1  Local / Nigeria (Naija) / Re: Nigerian Bitcointalk Community Hangout. {Current topic: #EndSARs} on: October 29, 2020, 04:43:51 PM
My people I hail,
I for join the talk wey dey ground though but never sabi how things dey go for this forum cause my blood brother gangan (user Posi) just introduce me here.
I greet all the people (Charles-Tim, nelson4lov, CryptopreneurBrainboss, Mpamaegbu, Upgrade00, Gozie51, BIT-BENDER etc.) for the house una well done and I beg una make you put through.
Show brother some love.

#End Sars #Police Brutality #End Bad Government
Pages: [1]
Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!