Show Posts
|
Pages: [1]
|
People are talking something good about this user. May his soul rest in peace, may all the memories he have here be remembered always and my we always put him in our prayers.
|
|
|
Police no too de check our phone for North here, I hear say na for that side e de happen well well. Government no talk say dem prohibit bitcoin or dem ban am, dem just talk say dem no legalize am, I don’t think de will arrest you if de find Bitcoin in your wallet on your phone.
|
|
|
For north here wey we de, people de value hand work pass school because some people get d mentality of saying that after school no work, some of us no de even go school at all and they end up hustling and hawking. Education here is by chance and opportunity, if you get sponsor you will go school and if you no get you will stay at home and learn hand work. As you say it is good to learn hand work get skill before going to school or after university so that it can help us get money for food before we get government work.
|
|
|
Username: Dan Arewa Gender (optional): Male State of resident (optional): Kano Skills (Dis one dey important oh incase person dey find person like you we fit recommend): Quality shoe producer
|
|
|
|