Bitcoin Forum
September 23, 2025, 07:46:27 AM *
News: Latest Bitcoin Core release: 29.0 [Torrent]
 
  Home Help Search Login Register More  
  Show Posts
Pages: [1]
1  Local / Off-topic (Naija) / How ona dey take survive for this our country (Nigeria ). on: January 12, 2024, 08:16:39 PM
My people no be small matter be this one ooo. This can topic na waiting them soppuse to dey talk for wazubia or news station. Okay for our country Nigeria way things turn yagayaga like this. From good to bad, president to president. Still nothing dey change for the country. We just dey sofa for our won country way every good thing dey com out from. This conutry dey hot like milk and honey. Waiting dey even happen for the naija self.

Country go soon better till when nah. I pity our country people. God dey. I
Pray for ona to make am so everybody go faji their life. Like in the times of gooduck Jonathan.
2  Local / Off-topic (Naija) / Re: Why people dea get doubt for guys wey don make am for life. on: January 11, 2024, 01:59:24 PM
No be small tori be this one my people. Person get them go talk  person no get them go still talk. Which can Wahala we dey for this our country so, now person hustle from day to day just to make am for life.. Las Las god con answer your pray. Them go say na ritual you go do. Say your money na blood money. But sometimes you don't blame them cause they don't know what you have gone through to get to the standard you are. Old mentality dey worry there life to much or na so them take make their own money. Them no believe say young people like us go fit make am so early.
3  Local / Nigeria (Naija) / Re: Is school really a scam? on: January 11, 2024, 11:30:48 AM
School can never be a scam to me... because If I no go school the respect I dey get from places way I dey go I no go get am. Just imagine person way no go school go fit speak for public or address e self for public wel with better intellectual vocabularies. The answer is NO.

All this school na scam started from our so called yahoo boys spoiling the mindset of our young youth to leave academy for fraud. And one thing way dey vex me pass an say them think say the yahoo go last forever, not knowing that nothing lasting forever... (Anything that has a start most surely have an end) so my advice to my fellow youth, is that they for go to school and acquire the knowledge they deserve. Every man success lies in their hands and in their academic success.
4  Local / Off-topic (Naija) / Re: POWER OF CORRUPTION on: January 10, 2024, 07:18:40 PM
Me i no believe this one way some persons dey talk say power and other things dey cuz corruption at all. In times of talking about corruption you guys should think back in the early days when our four father was killing their selfs all because of power just to be so so and so in one community. Will let you know. because of how that community is infected with corruption. So it's not by power but it's because of how the human heart has been infected with bad habits and ideas.

Okay example. Imagine a man telling his fellow man that has a power to steal money from the community benefit. Now tell me what you will call this one. Power or corruption. So corruption lead to power, money and sex.

Na only for University way power dey lead to corruption. Way lecturer go tell you say without money you no fit pass e course because them get power to become lecturer. So there is a big difference between those 3 words.
5  Local / Off-topic (Naija) / Re: POWER OF CORRUPTION on: January 10, 2024, 03:54:34 PM

6  Local / Nigeria (Naija) / Re: Is Investing into crypto really safe? on: January 10, 2024, 02:32:10 PM
My people e get some kind topics way them they bring for this forum way dey sweet my body wel wel. See to invest for crypto no bad at all in fat e dey even dey safe lifes. Because at that time way you invest, you go no say your moni dey somewhere dey grow for you. Cause ego make you get control to economic future. I swear to invest for crypto really dey important. Your standard of living go change by false. So make ona invest for crypto.
7  Local / Politics and society (Naija) / Re: African Proverbs in Pidgin on: January 10, 2024, 01:02:09 PM
PROVERB: IF YOU SABI POUND, POUND INSIDE MORTER MAKE EVERYBODY CHOP AM. BUT IF YOU NO SABE POUND, POUND FOR GRAND MAKE ONLY YOU CHOP AM.

MEANING: What is worth doing is worth doing well.
8  Local / Nigeria (Naija) / Re: Naija Novice Hangout {Newbies introduction & Orientation} Thread. on: January 07, 2024, 12:01:59 PM
Username: DevinePROVI
Gender: MALE
State: RIVERS STATE
Skill: COMPUTER OPERATOR

Greetings to my people way dey the forum I say make I con join ona get update on waiting dey happen for the forum. And ona too my senior make ona help us we way be newbie learn more on waiting dey happen for Bitcoin world.
Pages: [1]
Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!