Bitcoin Forum
May 17, 2024, 06:17:31 PM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.0 [Torrent]
 
  Home Help Search Login Register More  
  Show Posts
Pages: [1]
1  Local / Off-topic (Naija) / Glo and it's network wahala on: December 21, 2023, 03:13:21 PM
my country pipo abeg I no just understand this Glo network again almost all the time them go just disappoint you even when you get enough unused data since two days now I no fit use my Glo sim way I just sub data for no be say after now wen the network come alive sef them no go even compensate us for all the troubles way we pass through these few days sef o, Omo Glo is really frustrating I no know if na only me they experience am na why I bring the matter hear make we deliberate on am because e no really gel at all make them improve their standard this na one of the major reason people believe Mtn pass them no be say Mtn no dey get network issue o but e no dey come constantly like Glo, Glo should invest heavily on mast all over the country like Mtn if them one compete with them
2  Local / Nigeria (Naija) / A piece of advise concerning various links flying around on: December 05, 2023, 07:14:52 AM
my pipo na just small advise I carry come this period wey we dey na desperate period because once e reach December people dey one dey in urgency to make Money as if na deadline so make we dey careful about all this links way dey fly around make Dem no go job ur money from your bank account or even hack ur Facebook accounts or make ur IP go cast or even hack your Gmail that one now most pipo password dey saved inside sef I remember 2017 this kind period nai I lost almost 20k because of negligence and eagerness to double my money with one kind fake site wey Dem post for Whatsapp group like that so my pipo if you dey click any link dey very sure of it  before you do it no try to experience wetin some of us experience because e no go nice at if you fall mugu for this cheap scammers.
3  Local / Off-topic (Naija) / Is Ai a threat to Nigerias educational system on: November 19, 2023, 11:08:16 AM
Nigerian higher institution student now lack the zeal to read and do a proper research because of ai presently now ai is now the Messiah to many Nigerian students which I see as a threat if not is been done the thing about it is that most of the time it pops out wrong answers mean while if you did not study it will think it's correct, Nigerian student before now we're known to be very very intelligent not minding our semi failed educational system we have here its very easy for Nigeria's to bag first class and many other honors outside Nigeria because we do study hard for it but I doubt in 10 years time if we will be able to say this again because of the high rate of student turning to this Ai thing basically I see it helpful a little bit but I will still encourage you to still  study so you wouldn't be taken unaware with wrong answers.
4  Local / Off-topic (Naija) / Importance of learning a skill before gaining admission into the universIty on: November 14, 2023, 07:01:24 PM
My country pipo e go really make sense if you wey they seek for admission into the university learn at least skill wey fit fetch you income the reason why some of us find am hard in school na because we no learn handwork (skill) so the thing come become very difficult to even concentrate properly some days wey nothing day no food no money to go class go worry you and all this things really dey discourage somebody well well, those wey learn handwork before gaining admission into the university no really face much difficulty because them get service to render in exchange for cash aside ur schooling e dey very important to learn handwork before u enter school because that time your brain still dey young and not much responsibility to think of unlike when you finish school to come learn some settings kind of handwork that time go dey very very hard because you done dey think about your responsibility at hand and that time u fit no get chance unlike now wey you still dey mama and papa house this na my own experience and my regret.
5  Local / Nigeria (Naija) / I just want to understand something on: November 12, 2023, 01:55:33 PM
I want to understand something about this forum concerning merit, will the amount of activity somebody have translate to merit anytime or it all depends on the one given to you by somebody?
6  Local / Nigeria (Naija) / Sport betting the new oil money for Nigerian youth on: November 05, 2023, 10:37:34 AM
Sport betting is now the new quick money making venture in Nigeria from  data of the national lottery trust fund  it's revealed that over 65 million Nigerians actively engage on sport betting spending $975m on online betting daily funny as it sounds Nigeria's now see sport betting as a lucrative and an alternative business to make profits for themselves, betting as we know has more disadvantages compared to it's advantages  it can easily make someone go broke than making you rich, and a country like Nigeria whose population is 200 million and 65 million of it's citizens are into this new found fastest way to either broke or becoming rich is becoming alarming for us as a nation if we don't look for a way to curb this lingering menace it will go beyond this and before we say jack the country must have been in a sorry state of no return, our government should do better in creating more awareness of the dangers of sport betting and also create, educate and give the youths skill to stay off idleness,  more also the number of betting platforms be reduced for us to curb this menace.
7  Other / Archival / I am a newbie on: November 05, 2023, 08:43:52 AM
Hi everyone I am a newbie, who is open to learning new things here and also about Bitcoin, sincerely speaking I will say I have little or no knowledge about Bitcoin and I am eagerly seeking to know the basic aspect of it and also to become professional like some of you guys someday, if there is anything I need to know about Bitcoin I am always ready to learn.
Pages: [1]
Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!