Bitcoin Forum
April 25, 2024, 01:11:31 PM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.0 [Torrent]
 
  Home Help Search Login Register More  
  Show Posts
Pages: « 1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 16 17 18 19 20 21 [22] 23 24 25 26 27 28 29 30 31 32 33 34 35 36 37 38 39 40 41 42 43 44 45 46 47 48 49 50 51 52 53 54 55 56 57 58 59 60 61 62 63 64 65 66 67 68 69 70 71 72 ... 412 »
421  Local / Nigeria (Naija) / Re: Economy affects Bitcoin investors. on: November 09, 2023, 08:31:01 AM
Some of them way try to invest into Bitcoin earlier and with the help of the kind of strategy way dem dey use they accumulate freely before, now when things dey hard even those people self they find am difficult to accumulate more Bitcoin, e dey hard to get money and e still dey easy to spend am, so me I reason am outside the box say, this our country economy done dey affect the common people way just start to invest into Bitcoin.

As e dey here na so e dey for other places, make we no dey believe wetin we dey read for news or see on social media because when you ask those wey don japa dem go tell you that side no easy too. The worlds economy has been suffering especially after the COVID-19 outbreak wey make many companies dey low on cash flow and come dey sack their workers. Investing in Bitcoin no get any particular amount limitations wey be say if no be so so amount you no go fit invest. Na because we get big eye and we wan dey Invest money wey we no get na why e dey affect us. Your ₦10,000 you fit dey invest am weekly or monthly and e no matter wetin you dey earn, you fit dey commot the least and they accumulating Bitcoin. You no go see the benefits now but for future na when you go happy say you dey take the decision. I dey always tell people wey meet me for advise say use Bitcoin as your savings accounts.

You never survive finish with the business wey him they do or the personal handwork for this our country nah to they put hope for Bitcoin wey be say our country never really accept am. For this our country nah only few people they invest in Bitcoin. People wey be say better money done enter their hand before they even think of to invests in Bitcoin. And OP make you also understand say no be everybody for this our country wey hold Bitcoin be potential investors most of them nah day to day traders or exchanges.

To dey trade or exchange as you talk, you need to Invest first by buying Bitcoin but for the matter of investing, you no need finish with business wey you dey do to invest. That mindset go make you miss many opportunity for life and no be only Bitcoin. I dey this industry when Bitcoin cheap pass like this about ₦400,000 per Bitcoin but then I no too strong sha as I be student and never get work wey dey pay but I dun reason am say even though na ₦10,000 wey I been dey Invest, my story now for dun different. Make we no dey use Bitcoin dey play oh. You dey see that ₦100,000,000 wey people dey think say Bitcoin no for reach that's $100,000 e go just shock us like film as we go reach am pass self. Our country no need to accept Bitcoin before we invest inside, just know our politicians no get our best interest at heart so na for we to look after ourselves.
422  Local / Nigeria (Naija) / Re: Best way to invest in Bitcoin on: November 08, 2023, 11:53:36 PM
So many options to buy Bitcoin, you can decide to buy directly through exchange like binance or Coinbase. You can also make use of the Bitcoin focused investment vehicle like a Bitcoin ETF or like Grayscale Bitcoin trust.
One thing you must know when taking a decision to invest in Bitcoin .It's highly speculative investment.  That's why it's more advice able to invest the amount you are comfortable losing.as Bitcoin price go up and down this season by hundred of dollars.

Any methods wey involve say you no own the Bitcoin like you no get full control over the Bitcoin isn't advisable to Invest into Bitcoin that way. Bitcoin ETF aren't Bitcoin and you don't own any Bitcoin when you invest in that way so e no follow for ways wey me go advise to invest besides those things na for institutional investors no be investors like us. Na for people wey no wan go through the process of owing Bitcoin to Invest into the market. If you wan buy Bitcoin you can do that through CEX exchanges, P2P exchange or local marchants that you trust and store your Bitcoin for a open source non custodial wallet like hardware wallets or using an online wallet like Electrum on an airgapped devices like a desktop that has no Bluetooth or wifi connection.

It's also important to diversify your portfolio, so that you're not putting all of your eggs in one basket. This means investing in other assets,

Well said but diversify here no mean say make you go dey invest inside altcoins (only do this if you want to gamble because there's no guarantee when investing into an altcoin and they're more a risk than Bitcoin). Investing into assets wey no dey correlated to Bitcoin like dem no dey depend on Bitcoin to give profits na wetin be diversifying for here. The investment fit be online and offline but me I go advise offline so all your hustle no go dey online Incase anything happens you go always get fall back to investment and some of the popular ones na diversifying by buying lands or landed property like house, shops and soon on. You fit also enter transportation businesses like buying cars and putting dem on the road to drive as Uber, Bot and give you returns weekly. This kind Investment go make sure money dey your hand even in bear market.
423  Local / Nigeria (Naija) / Re: Bitcoin still Bitcoin on: November 08, 2023, 02:36:41 PM
Questions :
  • During the FTX crisis what your belief on bitcoin?  As for me at that time I was not an active member of the forum or know anything about bitcoin and so I believe those false claims

Bitcoin no crash but na centralized exchange crash so our hopes were still in Bitcoin, the crash of FTX no be get anything to do with Bitcoin. The price crash out of panic and unto say we dey bear market wey be say the market dey wait for may negative news to take a dip and that's what FTX with other projects wey crash during dat period cause to just make every where scatter but still the crash no reach other bear market correction wey the market dun get before. We need to understand say any centralized services or project wey dey the industry go fail one day. Dem go either fail from hack or one team member selling out the project. Human being dey greedy and this market no dey regulated so if dem plan am wey dey can get away with most crimes.


Quote
  • Do you think will soon stop using CEX and opt for DEX and non custodian wallet?
.
To be honest, not likely anytime soon but e no mean say e no fit happen. With the way I dey see this industry dey go wey be say everybody just dey ask for regulations, e go increase the need of centralized exchanges and wallet providers because na one of the ways wey the government go fit regulate the industry be dat (by regulating the exchanges and wallets provides wey dey centralization like dem Binance and trust wallet). So if we want DEX to shine wey no suppose dey follow ask for regulation, make we allow the industry dey like this but work on decentralized ways to make the market more secure as scammers just dey feast for this side as na people's wey no know how to handle demselfs full here.
424  Local / Nigeria (Naija) / Re: Whats your target of achievement in bitcoin in next year on: November 08, 2023, 02:10:44 PM
Accumulating of bitcoin: this is my first plan in 2024, because I seen that many of us praise bitcoin but we don't have more of bitcoin, why some people from other locals boards have thousands of bitcoin.

Why wait until 2024 before you start accumulating Bitcoin, by 2024 the price should be trading for a higher price than the price it's trading at, in the market because the fomo hasn't kicked in with full force yet but will come due to people not wanting to miss the bull rush that happens before the halving. You have already advise that accumulation should be done when Bitcoin is down which isn't a bad advice so that's what we have to be doing and not waiting until next year.

Start your accumulation now, if you don't have a job to generate income in buying Bitcoin, you can use your signature earnings as your source of accumulating Bitcoin. The money we received from our signature payment shoudn't be used up. Save small as your investment, as little as 10% no go bad, e no matter how small e be but keep aside some and in a long period you for dun get better quantity of Bitcoin to give you better profits when the bull market time dun reach.

No be everybody go fit affordable one Bitcoin so we suppose dey contended with the small one wey we get. If you still dey think say dat small one wey you get no make sense, just wait make the next bull market finish and see wetin the value of that Bitcoin wey you get go be and others mightn't be able to afford it anymore just like most of us can't afford 1BTC dat was very affordable few years back.
425  Local / Nigeria (Naija) / Re: Hardwork no longer incur success on: November 08, 2023, 04:21:30 AM
Life expectancy for Nigerians dey short because of bad health care and poor environment, we nor need to add stress to am, make we for nor go die quick. While we dey try to make money, we gats focus majorly on finding smartways to make money, not just depending on hardwork, Hardwork alone no longer incurs success.

I think we have had a discussion similar to this although they aren't entirely the same because this is heading towards another direction but both threads are in relation to hardwork and smart work. The main thing wey make hardwork dun dey outdated na say e dey limit your earnings, hardwork wey be physical work go make am you no go fit dey make money from multiple sources and to survive for Nigeria you need multiple sources of income. Hardwork if you ask me na all dis 9-5 works wey be say e dey start by 9 and go end by 5 everyday without giving you the opportunity to do other things. E no matter whether you dey work for person or you dey do your own work, provided say na only hardwork wey you dey dey e go weigh you. Hardwork also include this labourer jobs dem. Even dem dangote get other soft hustle (smart work) wey dem dey do like investing in shares.

Quote
Some examples of smart ways to make money are;
Share some other smart ways to make money.

  • Investing in Bitcoin (this one na the koko because na the surest wey now to dey do smart work (me I dey like call am soft work)
  • Trading cryptocurency (this one no be only Bitcoin but all cryptocurency, if you learn am well you fit dey make better money but make sure you learn am well before doing)
  • Investing in foreign currency (e.g buying and holding dollars for it to increase and you take profits).
  • Forex trading (this one dey self explanatory as na wetin people sabi pass)
  • Real estate investments
  • Social media influencing (This is the recent Gold mine as you fit influence multiple things at the same time from the comfort of your bed, you fit do TikTok, Instagram, twitter, YouTube etc influential different products from music, movies, restaurant, bars, clubs, normal everyday products, and so on).
426  Economy / Services / Re: 👉 {OPEN} Eloncoin Signature Campaign | Member+ [Funds Escrow] on: November 05, 2023, 09:08:28 PM
Week 01 payments has been processed. Eloncoin also sent check your wallet for eligible participants.

Bitcoin Escrow Address:
Eloncoin Escrow Address: EW12bB9Hqe9LoFxA9xoJgugV5tydFAn7mF: https://explorer.eloncoin.org/address/EW12bB9Hqe9LoFxA9xoJgugV5tydFAn7mF

👉 We still have OPEN SLOTs for tier E for all ranks, drop your application below if you're willing to accept the payrate.
👉 If you have a red tag, neutral tag for spamming don't bother applying.
👉 If you have an inactive account don't bother applying (first page of post history still has posts from previous months).
👉 Remember not to spam as your accounts are been watched by spam watchers and if you're tagged or reported you'll be dropped from campaign without payment.

👉 if you have any inquiries or complains don't hesitate to inbox me or message me on Telegram @PedroBrainbossBM for faster response.

Immediately you're accepted, you can begin work for the week, do have a wonderful weekdays ahead.

Download Eloncoin Links: Mobile App | Desktop
427  Economy / Services / Re: 👉{OPEN} ▄■▀■▄🌟Bitvest.io🌟 - Plinko Signature Campaign, Member+ {Funds Escrow] on: November 05, 2023, 06:50:58 PM
Week 03 payments has been processed.

Bitvest Escrow Address: Current balance:

👉 We still have OPEN SLOTs for tier E for all ranks, drop your application below if you're willing to accept the payrate.
👉 If you have a red tag, neutral tag for spamming don't bother applying.
👉 If you have an inactive account don't bother applying (first 1/2 page of post history still has posts from previous months).
👉 Remember not to spam as your accounts are been watched by spam watchers and if you're tagged or reported you'll be dropped from campaign without payment.

👉 if you have any inquiries or complains don't hesitate to inbox me or message me on Telegram @PedroBrainbossBM for faster response.

Immediately you're accepted, you can begin work for the week, do have a wonderful weekdays ahead.
428  Alternate cryptocurrencies / Announcements (Altcoins) / Re: [ANN][EMC] Eloncoin - Mars, here we come!! 🚀 - POS Energy Efficient. on: November 05, 2023, 07:24:26 AM
By the way, your sig campaign members are writing some of the worst shitposts I've seen in a long time. Both Lightlord and BrainBoss are really scraping the bottom of the barrel here.

I try my very best always to stay in line with the rules of the forum and in my business that has to do with managing bounties (the forum isn't against bounties which is exactly what this is). I have a Disclaimer on my profile and on the eloncoin Signature thread for participants of the campaign or other gamblers of not making decisions just because they see my name managing the Campaign. I'm just doing my duty as a bounty manager. This isn't the first altcoin bounty I'm managing as I have manage several in the past. Lightlord isn't a scammer and hasn't scammed anyone for as long as I have worked with him. I have past experiences from working with him that's why I accepted to manage his new project (note I'm just the manager for the campaign).

If you ask for my opinion on altcoins, I see them as a gamble irrespective of which one you're talking about, if you love gambling sure do your research and do as you wish.

As for the spam; I have done my selection properly and didn't hire any known spammer. I know we didn't get the best of users due to the workload and payrate but for what I have to work with, I choose the best with some notable disqualifications;
👉 If you have a red tag, neutral tag for spamming don't bother applying.
👉 If you have an inactive account don't bother applying (first few page of post history still has posts from previous months) and some other criteria not written like posting pattern and the rest.

If anyone is caught spamming (reported or neutral tagged) they'll be removed from the campaign, we have limit of characters (150) for post to be eligible for payment (but spams not included) . We have put in rules to encourage quality discussion and those not following the rules won't be rewarded, you can look at the signature thread, alot of users weren't accepted and won't be accepted even though they keep on reapplying because I'm not accepting everybody but only decent active forum users.

As for the rest of your concerns, I'll leave them for Lightlord to respond.
429  Economy / Economics / Re: Would you rather start/grow a business from scratch or buy an existing business? on: November 05, 2023, 02:20:02 AM
If you don't have any experience on business field the. Start from scratch so you would provably know what are important things that needed to take care with in a business.

I have same advice as well because you need experience to be successful at anything that you want to do. If you want to be a renounced business owner, you need your own experience as most of the renounced business owners we know of started with their own businesses. You don't need to have that life breaking success with your business but you need it to have some level of success so you can channel those experience into the new business that you'll be incharge of which you can then buy with the profits you made from selling your first business. With the right knowledge you can hire people that'll make your new business a success even when you don't have the necessary skills needed for succeeding in the new business. Using Elon musk purchase of twitter as a perfect example, he doesn't have experience in social media or not much experience but has experience from making a business successful.

Quote
But if you are well established businessman and can able to plant some on existing business then its good since you don't need to worry on how to market it because they already have establish their own brand. Its up to you on how can you maximize your bought  businesses so that it can generate you more money.

When you have established yourself as a successful business owner no Matthew small, you won't need to do things yourself for your bought business to be successful because you'll be getting partnership knocking on your does from people with the experience and secret of making that particular business successful. People love to associate with successful people and you'll get experience workers to hire and then you get a successful business. You'll use the experiment you have gained from your other business to manage the new business properly. One of the things that makes a business successful depends on your communication skills as you can either motivate your workers with your communication skills or demoralized them and not make them productive which results in your business failing.
430  Other / Beginners & Help / Re: Don't look for investment, just hodle! on: November 05, 2023, 02:01:16 AM
Hodling bitcoin might be less risky compared to investing in unreliable centralized projects but it takes a lot of patience and faith in bitcoin for you to be able to hold bitcoin for long term without struggling from panic selling whenever bitcoin price drops so deeply. That is why even if hodling sounded so easy, a lot of bitcoin investors still end up quitting and decide to sell their coins early because they can’t stand the price volatility in the market.

The reason for that is because they're investing more than their limit, one of the most spoken advice in the community is to not invest more than you can afford to lose but many investors invest more than they can lose and this makes Hodling difficult for them. If you're holding only your spare money in Bitcoin as it's advice then you can hodl for as long as you want because there won't be need to be scared of the market crashing and when the market crash, you won't be panicking because you know if you lose the money invested, it won't affect you much and you can hodl for the market to recover. As a hodler, you should already know the history of Bitcoin as to how the price has crashed and rise back up. This should be able to give you more courage to continue Hodling and not be tempted to sell your Bitcoin because the price is declining.

An investor with a limited fund don't have to be waiting but divide part of the fund and take the risk and invest into other projects provided he can afford to take the risk, there's only two possibilities in that decision, either he makes success or fail. And if he fails he gained experience for another future investment trial again.

Before alot of experience investors have come out to tell us that hodling is the best way to invest in Bitcoin, you should have known that they have tried other strategy before coming to this conclusion. There's a cycle that happens every bear to bull market, new investora comes into the market and think they know better than the old investors. Now you're thinking you have to try your luck in different tokens hoping you make profits from one, what you're doing is gambling and not investing. Why waste your time trying different options when you can invest in a guarantee positive outcome which is Bitcoin. Investing in Bitcoin shoudn't be your main source of income, you should have other things that gives you money for upkeep so you can comfortably invest in Bitcoin and have the patience to hodl. Diversifying into other altcoins is a gamble and that's not how to diversify as you don't invest in correlated assets when you're diversifying.
431  Other / Beginners & Help / Re: Lost of my capital has made me to have a change of mind about Bitcoin . on: November 04, 2023, 02:12:43 PM
I went through those stress to also learn how to analyze and also to know bullish and bearish moves ,to know when the market is trending and choppy but after all these processes and following those strategies I will still loose my capital . However, my question here is ' what is the best strategy to trade without losing my initial capital ?.

I don't understand what you mean by knowing when the market is trending because that isn't something that's hidden that you need to learn. When we're in a bullish market, it's very obvious as everything will by pumping even projects that are as bad as nothing like memecoins will be pumping. You were too invested in making profits and you thought trading will give you that very quickly as maybe the person that introduced you to the market told you but he forgets that not everybody that's a trader makes profit.

Statistically, we have more people losing than making profit because they don't understand the market or didn't get the proper orientation before they started trading like you. The best way to invest is by Hodling and not trading. It seems you haven't learnt your lesson because I see you still want to go back to trading with the questions you're asking. Since you lost your capital (which isn't something that's new as new traders has the tendency to lose their first capitals) and you said you have had a change of mind, I was thinking you wanted to shift your attention form trading to investing and you're seeking for assistance.

I'll suggest you try DCA strategy instead trading as you look to accumulate Bitcoin now that the price is cheap to afford a whole Bitcoin as the bull market is around the corner and the price of Bitcoin won't be as low as it's trading. Learn trading when you have settled down and understood the industry well not at the start of your journey.
432  Other / Beginners & Help / Re: Bitcoin on BNB (Binance Smart) Chain on: November 04, 2023, 12:42:19 PM
Hi
Is it possible to receive Bitcoin on BNB?
Yes, they do and not only Binance smart chain, you can receive them on any other blockchain that support it. I think Tron chain support it, ethereum support it, Solana support it and even Matic chain support bitcoin. However, they are not native bitcoin, they are tokens mint on chains to mimic the characteristics or bitcoin and they are redeemable to real bitcoin, for every mint toke of btc on the chain, there is equivalent real bitcoin locked on the protocol where the coin can be convert between the real bitcoin and the btc token(fake bitcoin).

I would had prefers you started your statement with a NO because you can't receive Bitcoin on those other Blockchain so newbie reading your reply don't misunderstand it. Just as you later said what they're receiving isn't Bitcoin. Anything that isn't sent on the Bitcoin blockchain isn't Bitcoin but a tokenized version of Bitcoin on whatever Blockchain they're operating on. I don't support using this tokens because they're inflating the supply of Bitcoin as there's no way to verify if they're really backed by a real Bitcoin. Binance or other exchange can just come up with a token called Bitcoin with any supply and be trading it on their exchange but there's no proof that they hold that same nnumber of real Bitcoin so we shouldn't believe them. Beside those tokenizing Bitcoin are looking for activities on their blockchain to help promote it and it does no benefits to the main Bitcoin.

The TXID is below.0xef022155a737d8c4bfd8849d83eadbf9ddeeea8edf8da1b2389f66f1d94f0f27
Just checked this is not Bitcoin from the Binance Version, Total Transfer is 570 with a holder of 300 addresses this is definitely a scam token. Beware dont approve any contract with this token.

This is why we shouldn't be dealing with anything called Bitcoin that isn't on the Bitcoin blockchain, scammers can name any token Bitcoin and use them in defraud their victim as they have done to this user. This should serve as a warning, don't even accept to deal them as they can stopped been pegged to Bitcoin at any moment but the real Bitcoin will always be Bitcoin. If you're transacting with those pegged/tokenized Bitcoin just know you're not operating with the real Bitcoin but an altcoin so you'll be expectant of anything that happens.
433  Bitcoin / Bitcoin Discussion / Re: No advertisement for btc on: November 03, 2023, 09:02:17 PM
I was just reading this post and thought crossed in my mind that there has been no advertisement for Bitcoin. It's all growth has been natural, it's quite surprising if you think about it.

Just as others have said, there has been countless advertisment for Bitcoin but they aren't directly from Bitcoin itself but from the community. Bitcoin has always been advertise by the community and that's why the community has grown to the level it is today. There has been adverts by projects and companies in the industry especial the centralized companies like exchange that has been dominating the ads industry of recent. The ads might have other intentions but they also promote Bitcoin to the masses.

There has been adverts from news media when they report about Bitcoin itself or events relating to Bitcoin like exchange hacks, collapse or profits made from trading Bitcoin. The community also advertise Bitcoin to their friends so Bitcoin has always enjoyed free adverts that it didn't pay for or know that it's going on. Bitcoin casinos also advertise Bitcoin when they buy ad in sports games or get into partnership with sport clubs that display Bitcoin logos.

The government has been one of the main promoters of Bitcoin without knowing as when they're taking negativity about Bitcoin, they're still promoting Bitcoin as more people (who are potential investors) get to hear and know about Bitcoin from those negative attack that gets lots of media attentions.
434  Bitcoin / Bitcoin Discussion / Re: Would you rather make your investments in FAIT or CRYPTO? on: November 03, 2023, 04:04:37 PM
The crypto market has an high level of volatility, anyone who is about to make an investment need to have a good understanding of the volatile market. Now the question is even with the volatility will you still choose crypto over fiat when it comes to making investments?

If by crypto you mean Bitcoin then YES but if you mean altcoins then NO. I'll rather stick with fiats as they have more security then altcoins. Atleast I know my investment (with fiats) won't just vanish one day. You can be rich in altcoins this very moment and the next thing you know, you're broke again due to the project founder performing an exit scam on we (the investors) or the market crashing and the project loses all the hype and momentum that the price can't recover again. Altcoin Investment aren't recommended as they're pure gamble and not investments.

On the other hand my investment will be preferred in Bitcoin than fiats because fiats investment get devalued over time that even when you make profits, you are still at lost due to the inflation of your local fiats. My country currency (Naira) is one of the worst out there that it's nightmare investing with it. As you're investing in Bitcoin, you don't need to bother about the volatile nature of the market as it doesn't concern you, you aren't trading so you have nothing to do with the market until you have gotten to your investment target and you need to exit the market then you sell.

Irrespective of the direction that the market takes, when you don't sell, you don't lose so just keep holding through all the volatility and you'll be fine at the end.
435  Local / Nigeria (Naija) / Re: Mining possibility in Nigeria on: November 03, 2023, 03:43:36 PM
Food for thought, is it possible to become a miner in naija supposing say our light just come stable. If u get the financial strength, shae you go enter mining with the continuous cut down of d reward wey miners dey get. If person even get am for mind, shae Niger government go allow people enter the business without Dem give them trouble. Wetting go be d future of Bitcoin mining for naija in  the world.

Others don talk well here but make I throw mouth too for the matter, I go answer your question one after another so e no go dey complicated to read.

1: Yes it's possible to become a miner anywhere wey Bitcoin activity aren't officially banned. The mining activity can also be done legally or illegal too if to say the government dun ban am although I no go advice this one to avoid jail time.

2: The cult down in mining reward (wey be Bitcoin block reward) dey benefits miners in long time so this one no suppose be excuse why you no go mine, assuming every other factors dey okay. The current block reward na 6.25 Bitcoin wey miners dey share so make we just do a rough estimate say Bitcoin na $35k which means that 6.25 BTC = $218k+ then after the halving the reward come reduced to 3.125 and Bitcoin is trading at a minimum of $100k, e mean say the new reward is worth (3.125x$100k) $312k+ also if the miners been hodl the Bitcoin dem be received when Bitcoin reward was 6.25 dem dun get profits too and one certain thing wey dey na say the price of Bitcoin is program to increase after every halving based on the concept of demand and supply.  No forget too the transaction fees wey miners dey receive in addition to block reward.

3/4: (I go combine both last questions make my post no too plenty), the government never talk anytime bad against mining so doing it isn't illegal and if the government noticed an increase dem fit tax those running the business and make their own choppings or freestyle dem provided dem they pay for electricity dem dey consume. The only time a government go dey against Bitcoin mining na when dem dey against Bitcoin. Nigeria no get future for mining because no matter as you talk there's more profits in Hodling Bitcoin than mining and you know we only go where the money is made more. Put all those money wey you wan use set up a mining farm into Bitcoin and just HODL and see the results. Wetin I dey talk na say e no go become a popular thing.

Naah naah bros you sure you're living in this same country Naija with us for you to say cost of living in Nigeria is cheaper. Please for the sake of knowledge enlighten me on how or what makes you feel cost of living in Nigeria is cheaper in this current Nigeria. And I'll appreciate you kindly do that with a data statistic that backs your claims.

To add to wetin Charles dun talk, make you no say before the whole subsidy removal alot of things were been subsidize in the country wey no be only the fuel, even dollars at a point was subsidize so we been dey enjoy for this country. With as low as anything wey you dey earn you fit live comfortable for your own house, get your own water, provide electricity for yourselves. Brother away eh you no fit do any of those things, you go pay tire. The rent matter na true too (monthly rent and other services and dem fit disconnect you without you saying anything, no be here you fit beg NEPA). You can live in Nigeria happily without workings, but you can't try that away because you have alot of bills to pay, no joke oh.
436  Local / Nigeria (Naija) / Re: The application of DIP and hodl in our local business. on: November 03, 2023, 02:52:21 PM
There are so many other local items and assets that experience such change at price at different times of the year

The purpose of this thread is to identify and analyze those items and assets we can buy at the point of it decrease in price and hodl them till they experience a price increase and then we can sell them so that way, our knowledge on holding bitcoin becomes also very useful in another area of our daily lives.

Nobi here you go get that information well as most of us no get that information but na to enter market and find those wey dey into those businesses and dem go show you way. There are alot of things that are profitable to buy when it isn't the festival period yet and when December come you go begin sell them for better profits. One of those things na to sell festive decorations that are use for Christmas and New year but you need dey sure by doing your research properly so you no go buy design wey dun dey outdated although e get some designa wey be say no matter which new design come dey always be part of the Christmas design so you go buy dem when dem no cost and sell dem costly doing the Christmas period.

You fit also buy rice or fowl and train dem for the Christmas. When no be Christmas dis things no dey cost like dat but immediately Christmas reach dem go begin cost due to their high demand. Anything though wey you wan use the Hodling strategy take run, make sure you dun do research wella because na one of the things wey dey make business dey successful be dat (correct research).

Bitcoin investment is very much far from what you are trying to say. I know that you are trying to narrow your story to bitcoin but they are of different categories. You hodle bitcoin in a secure place (wallet) where the fear of fire outbreak, arm robbering and the fear of the unknown is not found. Those business men use the profit from the business to buy food stuff and eat so if they hodle for a long time, their survival is at stake.

They're not entirely different, the concept of Hodling can be applied the same to all businesses dat it favors or assets. When you hold your Bitcoin, you have to protect it securely and you fit still do the same to the goods wey you buy and obviously oil no be perishable goods wey go spoil and bring you loses. Clothes too no be perishable goods but the disadvantages wey dey here na say you fit buy clothes earlier but by December dem dun go out of style and those na the risk you have to consider before trying to hodl cloths. When you HODL you need get other sources of business wey go sustain you and same apply for Bitcoin and other business or assets wey you fit hodl to make profits. This topic isn't a bad one, because I sabi people wey dey do this holding business things and making it but it mostly works for things wey no dey perishable and can't go out of style.
437  Local / Nigeria (Naija) / Re: High expectations as we de wait for di coming ATH on: November 03, 2023, 12:47:45 PM
1. What if di ATH no  come happen after halving next year? Or e happen but di result na far bellow our expectations?

No be the first time this kind thing dun happen before, last halving most speculators expectations was atleast $100k but we no reach am and when Bitcoin reach $69k people still dey expect say the price go raise and we go get similar run for the last quarter of the year like we been get for 2017 bull market. Na exactly this point na why dem say make we no dey follow people prediction for social media. The target for Bitcoin next bull market na for am to cross the price of last ATH even though na just $1 e increase after that ATH Bitcoin has gotten a new ATH so make we no dey overestimate come dey get fantasy price target wey we no fit happen in a short time.

Quote
2. The reason wey i de ask be say bitcoin price no too de predictable like dat, and what if di factors wey de trigger di last three halvings before di ATH no come happen as we expect? Like many buyers de pursue to buy fewer bitcoin for market?

As the years goes by, we have more adoption for Bitcoin due to more awareness wey Bitcoin they get, the popularity go make people dey buy Bitcoin and this involves both retail investors dem and institutional investors so the demand for Bitcoin go always dey increase and even though the demand no increase as you dey talk, supply coming into the market dey decrease e own so the price go surely go up. Everything dey work in the favor of Bitcoin after halving, Bitcoin coming into circulation reduces, more Bitcoin are also taken out of market circulation (like dem no dey available for trading as people dey buy and HODL dem and also those getting lost due to our carelessness).

Quote
3. I know say during halving wey new bitcoin de cut in half wey go affect miners reward, bitcoin go de scarce, and price suppose go high. What if buyers no de willing to buy at dat high price, how sellers go take sell dem bitcoin and accumulate di plenty profits?

There is always somebody willing to buy your Bitcoin because it isn't an unlimited asset like Naira, just like when Bitcoin was worth nothing and there were people buying it, when Bitcoin go over cost people go still dey buy. When we say buy we no dey talk about one Bitcoin wey go dey cost over millions but na small ₦50k wey person get him go use am buy Bitcoin so you'll always have those to sell to and no forget institutional investors wey dey run their investment in billions of Naira based on dollars conversion rate dey steadily accumulate Bitcoin because dem wan get control of the maker to manipulate am as dem want and also the profits.

Quote
4. As we know say from di creation of bitcoin, di price de appreciate de go high, so we no go fit to totally rule out di possibility of dat kind scenario, wey price fit to high reach certain extent after halving, wey go fit discourage buyers from  buying plenty bitcoin

This na just the same thing we talk above, no bother about who go buy your Bitcoin because people dey, if you know how much this exchange dey transact daily you go know say alot is going on. Aside investors dem we also get traders wey dey in need of buying and selling Bitcoin frequently so no worry d market dey.
438  Local / Nigeria (Naija) / Re: Creating several topics while the already created has not been attended to on: November 03, 2023, 12:18:56 PM
I don't want to go more further but the truth be told, one thing that people don't like to hear is the truth and is always bitter while saying it. Please I will also call on CryptopreneurBrainboss to monitor every profile that is spamming or that is constantly creating topics without giving space for at least 24 to 48hrs, they can reply any post from the local but littering the board with topics isn't ideal for my own view. So if you notice such person do not include them in the weekly merits and also write to hugeblack not to accept their monthly merits awards from the local board so that we can make here a better place for us.

Say I be moderator, admin, local board abi forum owner? Beside wetin dey enter my submission na more of replies and not topic as topics wey dey get better chance of been rewarded no dey too full here na mostly reply dem. If you see someone spamming cautious dem and report dem to moderators for deletions. If dem no tak advice, report dem for spam on those spam reporting thread for meta. No go dey red tagged anybody but you can give dem neutral tag although tags aren't meant for posting behaviors (even theymos discourage us from tagging people for their posting pattern) but when you see person wey no wan do the needful, you make am learn lesson so others will learn from his ignorance and behavior demselfs.

Make we no go dey put rules wey no dey forum for here and any rules wey una wan put wey no go in accordance with dat of the forum make una know say na una go enforce am and not looking up to me to do that. There's no rule against creating of more than one topic in 24-48hrs that I know of, you can create as many topic as you want provided they're of quality and when you see someone misusing the privilege, report dem to moderators and when moderators aren't doing their jobs perfectly It'll help us to get our own local board moderators which anybody dat theymos finds worthy (possibly based on their ratio of good reported posts on the local baord) will be made moderator to oversee the board. Make una no dey fear to report, talking no go solve anything. If you report one person to take corrections and him no gree, submit their names for spam threads and watch how others learn.
439  Other / Beginners & Help / Re: Timely Secret to Profit on: November 03, 2023, 04:59:31 AM
For Hodler or Holders as the case may be next year is likely Haven. Keep the spirit high for patience is a virtue and it pays.
My Version- "Blessed are those who hears this words, but more blessed are those who hears this word and keep them"
Luke 11:28

Hodling pays, and as an investor or trader you should have known when you're exiting the market already before you enter the market. The end of the year always comes with an expectation of the market closing as people celebrate the festivals but that should also give you an opportunity to be buying more during this period instead of following the crowd and selling. Next year is the year when Bitcoin halving is happening so there's no benefits in selling just because it's the end of the year. How certain are you that you'll be able to catch the next wave before the market starts moving.

I would say we continue holding and wait for the bull market fully, institutional  investors can do whatever they want but we don't have to follow their path, you won't lose if you don't sell so even though the market drops this festive periods, we should just have it at the back of our mind that I'll be just a short period drop as certainly the price of Bitcoin will start raising when the festivals are over as investors anticipate the bull market that's coming.

The scenario is different for traders as closing your trade will be the ideal thing to do to avoid losses as we don't know how far the price of Bitcoin will drop or mightn't drop but that's not a risk to take since you're not Hodling although you should consider this strategy instead of trading as Hodling would be more profitable.
440  Other / Beginners & Help / Re: Bitcoin is magic internet money on: November 03, 2023, 04:02:31 AM
And Bitcoin doesn't really exist, it's just code and we can "see" it in our wallet, we can't touch it like real cash, because it's only 0 or 1 (or hashs).
But still, we can own it, when we own our private key, where we can access it in Bitcoin's Blockchain, what's really magical and we can even send it to someone else in a completely different country to a different address, what’s even more magical.

We're in the 21st century buddy, the concept of money having to be felt is an old school of thought and doesn't make sense in today world, Bitcoin isn't the only money that can't be felt as there are so many other digital currency but they don't match up to Bitcoin qualities though. Bitcoin exists in the digital world and you saying Bitcoin isn't really money is laughable. Bitcoin isn't just Internet money but it's money as it has value outside of the internet. We use Bitcoin physically although isn't widely acceptable yet but that's just a matter of time before it happens.

Bitcoin is magical no doubt but we shouldn't limit our thinking to seeing Bitcoin as just an internet money just because it's digital, everything is going digital as we're leaving behind physical money as they have limitations. Even the fiats are moving digital with the introduction of CBDC. We're in a time of cashless policy dominating the globe as people are more interested in spending money without having to expose their financial status as they can spend with just the swap of their credit cards.
.
I don't like the fact you're describing Bitcoin as some fantasy money as you have repeated it been a magical money multiple times. Bitcoin is just like every other currency but has more features to encourage privacy and decentralization. Bitcoin is what money should be which is to serve as a means of exchange and also a store of value because your wealth in Bitcoin keeps increasing unlike fiats that keeps depreciating your wealth value.
Pages: « 1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 16 17 18 19 20 21 [22] 23 24 25 26 27 28 29 30 31 32 33 34 35 36 37 38 39 40 41 42 43 44 45 46 47 48 49 50 51 52 53 54 55 56 57 58 59 60 61 62 63 64 65 66 67 68 69 70 71 72 ... 412 »
Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!