Bitcoin Forum
May 10, 2024, 02:51:25 PM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.0 [Torrent]
 
  Home Help Search Login Register More  
  Show Posts
Pages: « 1 [2] 3 4 5 »
21  Local / Nigeria (Naija) / Re: Naija and power on: October 03, 2023, 03:08:49 PM
Your topic make sense and you no lie for wetin you tok but I for like ask you one thing.. make we assume say you dey in power for one day? You no go like one use am to your advantage? Sometimes we dey rush call out some peeps for their greedy behavior but the truth be say we fit do the same tin if we enter dey in their shoes. See, those individuals wey bin dey complain say doz in power no good, Sha dey don enter seat, what change are dey bringing?
 Man is innately greedy and self centered but as you come limit am to naija e come look like say nah naija own bad pass. See eh, power can be intoxicating and it takes self control for a good person to not to be ruled by it.

Bro I understand wetin you dy talk wela, I know say me I no good, even Jesus say make no body call am good master, say na only God the father nai good,  bro, anywhere way bad people plenty, good ones still dy inside, even though dem dy few, e no just make sense if we wey be bloodlines dy wicked our self, if na the politicians or foreigner we dy do dis tins, dat one na different issues, bro love sopos spread like butter fly among us, problem no dy finish, no be all this tins go solve all our problem, we sopos normalize showing love to our bloodline even though we all know say some people na ingrate, anyhow e be, make love stay for front.
22  Local / Nigeria (Naija) / Naija and power on: October 03, 2023, 01:16:49 PM
My country people I dy hail una inside this hurt afternoon, e get one habit wey we for we country dy do wey I no like at all,
na wetin I wan talk about today.

We for we country we too dy wicked our self, yes we, we too misused  power, we go dy complain say jagabam do dis and dat, but give us small power first, most of us worst pass am.
How person go enter market to go buy something wey him dy buy steady on a daily basis, but because say na only one person get the goods or services that day, him go just skyrocket the price as if him no wan sell, base on say na only him or she get the tin, you go later buy am since you need am desperately.

Ok make we take naira scarcity for example, during dat time Pos people dy behave as if dem be king, dy wicked people anyhow, if y wan collect 10k, dem go tell you 50-50 for your hard earn money, some people for we country no dy try, we worst pass our politicians.
Any small power wey enter our hand, we go wan use am anyhow, my country people how una see dis gbege?
23  Other / Beginners & Help / Re: My First Advice To Beginner Traders on: October 03, 2023, 08:15:03 AM
You spoke about mindset towards trading, do you know that you can still have the right mindset and still not be a profitable trader, trading is just too complicated, that's why buying and hodl is mostly recommend for beginners.

Even experience traders find it difficult to be profitable base on the fact that they don't have the right knowledge of trading or they don't have the right trading system. I was telling a friend of mine last week that if you want to be profitable in trading, don't ever go for trades below 1:3 reward ratio, because in trading you mostly get losses, while you manage your risk properly, but when you trade nothing less than 1:3 reward ratio, any good trades will definitely wipes out all your losses.

To me in trading having the right knowledge is the key.
24  Local / Nigeria (Naija) / Re: Religions dispute in Nigeria on: October 02, 2023, 06:12:51 PM
Op off a truth, religion get him own wahala, but most of the religious fight you dy hear of na poverty dy cause am, how many times you don hear say most of dis big alhaji or the top pastor or bishop go fight base on say dem insult his religion, you don see person wey get fat bank account go fit religious fight?  Na all dis rifraf wey believe say dy have nothing to lose dy go fight all dos fight.
25  Local / Nigeria (Naija) / Re: Nija @ 63. Any reason to celebrate? on: October 02, 2023, 05:59:27 PM
My fellow country people I greet ona oo, to me our leaders don fall our handicap I swr, 63yrs no be 63days oo, how we go suffer like dis wen we get everything, as dis country big so, no refinery upon all the crude oil we dy export, go market na, you go cry for how tins take cost, people wey get battalion of children nai I dy pity pass, because if dem been know say na so e go be, dem for behave dem self,

To me na just life and sound health I dy celebrate oo
26  Local / Nigeria (Naija) / Re: Will our girls ever change? on: October 02, 2023, 05:45:21 PM
Just as Roseline492 has said,  you don't generalize it , I am very sure that their are good ones out there, but dem scarce, base on say the country now don almost spoil, hungry dy every where, even the ones wey been good, hunger don make dem change by force because of snr level of shege dem don see.

U know say if things dy ok for this country, de rate ok wakawaka for ladies go reduce, if you observe wela, Any lady we get her own money no dy misbehave anyhow, na all dos girl wey dey carry hungry waka, nai dy collect anyhow from guys
27  Economy / Trading Discussion / Arbitrage trading on: October 02, 2023, 03:15:30 PM
Arbitrage is the strategy of taking advantage of price differences in different markets for the same asset. arbitrage is purchasing an asset in a market where the price is lower and simultaneously selling the asset in a market where the asset’s price is higher.

How to become a crypto arbitrage trader quick guide

_you must  have a crypto wallet.

_ $100 or more

   Find arbitrage opportunities

_Manually monitor cryptocurrency price on different exchange.

_ Use a crypto arbitrage scanner website or app to spot  opportunity.

       Executing the trade
_ Deposit fiat currency into the exchange with lower crypto price.

_Buy the crypto currency at a lower price.

_ Transfer the crypto to the exchange with higher price.

_sell the crypto at the higher price.

_ withdraw you fiat currency from the higher price exchange.

       Risk

_ Be mindful of rapid price changes.

_ watch out for exchange fees that can reduce profit.

_ consider liquidity risk that could make selling at a higher price challenging
28  Bitcoin / Bitcoin Discussion / Re: Bitcoin is life on: October 02, 2023, 09:39:34 AM
A lot have been said already about your choice of topic comparing to what you actually wrote about, we all know that Bitcoin is a digital asset not life, it's only God that gives life.

Comparing Bitcoin to gambling is madness, no body that has gained exposure or is enlightened will ever compare them both, Bitcoin will always take you to the next level financially if you possesses it, am be patient without selling it off, while gambling will not only humble you, it will bring you to the lowest level financially if you don't gamble responsible.
29  Local / Nigeria (Naija) / Re: BUA reduce price of cement. A new strategy to end monopoly. on: October 01, 2023, 07:32:04 PM
This is really a welcome development, at least Bua group of company have the people of naija at heart, the suffering in the country is too much, so any role anyone at the top can play to reduce the burden of the common man is a very good thing , even though it just temporary it's ok, at least he tried, unlike most of his pearls.
30  Bitcoin / Bitcoin Discussion / Bitcoin millionaire: Lucky or possesses more qualities that we don't have. on: October 01, 2023, 04:45:33 PM
_ Emotional control: one of the most difficult thing is controlling your emotions while you watch your assets fluctuates greatly, mostly if it's going down, without you pulling the plug out of fear, so i believe it's one of the key they have.

_Early tech exploration: They got into the industry very early which they took good advantage of, while others were guessing and still not confident about it. They bought Bitcoin at a very cheap rate when people where even afraid of spending a thousand box on it.

_ Long term perspective: They don't just buy, they look at it on the long run, they know when to take risk but at the same time they don't buy and sell with emotions.

_ Patience: they have the patience needed to steadily build their wealth over the long term.
31  Other / Beginners & Help / 6 bull run strategies on: October 01, 2023, 01:32:13 PM
_ Even though am a big fan of Bitcoin, it wouldn't make you filthy rich, unless you have a large capital, the real money is in the Alt where the high risk are, just pick the right one.

_ Be patient because that is the key.

_ Control your risk; people mostly waste their money gambling on trades that gives only 1:1 reward ratio without remember  every $1 you waste could be $100 during the bull run or a year time.

_ Learn to sell: you need to learn to cut your loss, even though you are -70% , the left over 30% is reinvested than slowly grinding down to -99% because you are too stubborn to admit you are wrong.

_Dont give up: in crypto you will make bad investment, sometimes you will just be unlucky, just do not give up.

_ Take profit: if you don't take profit how can you be profitable? Don't be greedy, just take profit.
 
32  Local / Nigeria (Naija) / Our naira no follow again on: October 01, 2023, 07:10:00 AM
I can still recall the good old days when one hundred naria can get you a plate of food, but look at our naira now, five and ten naira are totally useless, while five hundred naria can't get you a good plate of food.

As is stance now all our income is being invested into food, as if we only come to this life to eat food, because of the high cost of living.
I still don't know how dy want the common man to survive, and I also wonder how people without jobs are fairing, because even those with jobs are struggling massively.

Everyday price of things are increasing, fuel, kerosene and gas prices is too high, but we just can't do without them.

Today we are celebrating independence as if there is anything to celebrate for, the only thing worth celebrating is the gift of life.
Right now is just to hope and pray .

Anyway, na naija blood I be, E no get how e wan be wey e never be before, naija for life.
33  Local / Nigeria (Naija) / Re: Why most people for naija believe say Bitcoin na scam? on: October 01, 2023, 04:38:28 AM
As the country be so, e get wetin yahoo boys don do some people for we country, those sets of people, nothing you wan tell dem to invest in anything online wey dem go do again.

I know two to three people dem don do dem strong thing in the past, if you as their friend come dey tell dem about Bitcoin, dem no go even allow you finish before dem go start to dy vex for you, to dem, anything internet na scam.

But as we country be so, we as people wey don see the light wey Bitcoin bring come, we just have to defend and clear that bad name wey yahoo boy don tag Bitcoin and any other online business with, because the more people wey involve for Bitcoin matter, the more things go dy easy for dem small small, dem no go too drink garri again due to hardship.
34  Local / Nigeria (Naija) / Re: What else should we call this on: September 30, 2023, 05:59:08 PM
Thank God say person don finally raise dis issue, becos me seft I been don dy reason am say why the government go dy fight something wey fit better the life of we people for the country and remove poverty, something wey dem no fit do, and I come dy observe say dem dy favour our naira wey no dy help matter, wey no even get better value.

I don reason all dis tins and I finally start to see reasons say since Bitcoin na decentralized online money dem no go fit control tins as normal normal again, na just because of control nai make dem dy use there wahala dy worry our darling Bitcoin wey fit comot poverty for we country.
35  Bitcoin / Bitcoin Discussion / Bitcoin vs the government on: September 30, 2023, 09:05:00 AM
Government and their fear for Bitcoin!

Bitcoin as a decentralized digital currency that operate without a financial system or without being controlled by the government is really creating panick and fear in most government officials.

The government just want to be in charge of everything, from monitoring your transaction to knowing how much people are worth financially, but Bitcoin is becoming too powerful for them too handle, which to me is understandable, but to them it's a ugly reality.

Financial power and control is returning back to the people, which is a welcome development.

The sweet reality is that Bitcoin is here too stay, if they ban Bitcoin the mass will rise up against them, so they are just looking for a way to contain the influence of Bitcoin and discredit it.
 To me Bitcoin is one of the best thing that has ever happened to finance because everyone loves privacy.

One thing I love about Bitcoin is that when the haters voice grows louder and the value drop base on their policies, just to attack it, Bitcoin still fight it way back up,

Please the government need to know this, they have already lost.
All the bitcoineers cheers
36  Bitcoin / Bitcoin Discussion / Bitcoin always fight back on: September 29, 2023, 09:41:27 PM
When I think of the few Bitcoin I have, it gives me joy.

For the past 2years I have been into cryptocurrency, I have come to understand that Bitcoin doesn't just give you value, it also gives you security, even last year February when i was just a few month old in experience, when the Ukraine Russian war drove down the price of Bitcoin to 15k most people lost hope. people where saying all sorts of discouraging word about Bitcoin and the crypto industry, I still have faith, and Bitcoin proves me right, he rallies back without remorse.

All In all,
All what Bitcoin have been through from the hand SEC, government and external issues that affected it,
It still stands strong,
 one of the best gift we can give to our children as inheritance is to accormulate as much Bitcoin as possible, because after now, the value will be priceless. Bitcoin is here too stay because it's the future of money
37  Other / Beginners & Help / Re: Avoiding Faucets and Airdrop Scams on: September 29, 2023, 08:36:08 PM
It is worth creating awareness about it, chase airdrops and faucet is quite cool but when doing so, is very important you have a special wallet for it, not a wallet that contains your assets, I chase airdrops, but I have a special wallet for it, I do so because the rate at which scammers are hovering around in the cryptocurrency industry is much, you just have to be safe, since the wallet is empty, you have nothing to lose if they aren't legit.
38  Economy / Gambling discussion / Gambling and it effects on: September 29, 2023, 04:44:42 PM
Today I want to take a deep dive into gambling and how negatively it has impacted our society;

Growing up into a man I got used to gambling believing it will change my current financial status, which I was wrong, it was quite the opposite, not that am not seeing money, I was but I was too fix in making it through it.

When I finally quit the addiction, I realized that I was doing better than I even thought,

Fast forward to yesterday when I go into a betting shop to see someone, I was shock to see some of my guys in the neighborhood which I knew they where doing well, now looking wreshed an tattered.

One one thing I have noticed about gambling is that before you win a thousand box, they might have milk you of more than that.
[I just want to use this medium to appeal to the younger generation, please stay off gambling, if you must do so, gamble responsible, don't take it as your only source of living so it wouldn't milk you dry.
39  Local / Nigeria (Naija) / My love for nigga on: September 29, 2023, 10:24:18 AM
Nigeria at 63

We have all to succeed more than the level we are now but bad leadership have brought us backward, how can a country that export oil don't have her own refinery, the cost of living is practically trying to kill the living, it break my heart when our vote wasn't counted because we the good people of nigga wanted to make things right, but it wasn't meant to be.

All in all nigga for life.
40  Economy / Economics / Re: How do you deal with financial stress? on: September 29, 2023, 07:10:47 AM
In such a difficult economy situation, we as individual cant change much on how things play out, so we have to adapt to it by drawing out our scale of preference, in that way we can go for the more valuable things by cutting cost of the less valuable things.

The rat race is really eating us deeply, but we can't let it to break us down because I believe in every difficult financial situation bring out the best economist in us.
Pages: « 1 [2] 3 4 5 »
Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!