Translated Topic in Pidgin Language;
How U Go Fit Do Bitcoin Transaction And Pay No Reach 1 Sat/vByteOriginal Topic: How to make a bitcoin transaction and pay less than 1 sat/vByte Author:
PmalekPeople wey know Bitcoin and dem don see di mempool.space no go dey surprised to see say many blocks get transactions wey users dey pay nd e noreach 1 sat/vByte in fees. Na now e dey possible to pay low well well fee of 0.10 sat/vByte, for a long time, di bottom line been dey 1 sat/vByte.
People wey get their own nodes and use Bitcoin Core go easily adjust a few settings to enable their software to support and relay transactions to other peers for low fees. However, ordinary users e no get their own nodes, so they need another way out. There are two popular wallets wey support sub 1 sat/vByte transactions na
Trezor Suite and
Electrum. Sparrow Wallet and Blue Wallet wey don announced their support for future releases.
How u go send bitcoin and di transaction fee no go reach 1 sat/vByte with Trezor Suite?People wey own Trezor hardware wallets e go fit create and sign transactions wey go fit pay and e no reach 1 sat/vByte for fees wey dey use Trezor Suite. There are two ways wey we fit do that. I go describe di one dat worked for me, but
dis link e get another way wey u go fit try am if you want. Abeg make u know say dis way e no work for me.
1. Create a transaction di normal way. Enter di address u dey send di bitcoin to, di amount u dey send, and di fee u want to pay (eg, 0.3 sat/vByte).
2. Above di field where u entered di destination address, u go see di option "Broadcast". Click am and change am to "Broadcast: off."
3. U go notice say u no fit click on the "Sign" button yet.
4. Click di three dots in the upper right side of Trezor Suite and click on "Send raw".
5. New window go pop up.
6. When im opens, close am again without entering anything.
7. When u close di window, im go dey possible to click on di "Sign" button to sign ur transaction. U fit open and close di window two or three times to make di "Sign" button clickable.
8. Sign di transaction by clicking "Sign."
9. After signing di transaction, a "Copy raw transaction" button go appear.
10. Click on "Copy raw transaction."
11. Paste di signed and still non-broadcast transaction dat u copied on
https://mempool.space/tx/push into di "Broadcast Transaction" field.
12. Click di "Broadcast Transaction" button.
13. Di transaction ID of di broadcasted transaction u sent go appear on screen. U fit use dis ID to track di status of ur transaction.
How u go send bitcoin and di transaction fee e no go reach 1 sat/vByte with Electrum?Electrum wallet fit send bitcoin transactions with fees lower than 1 sat/vByte if u dey connected to a node dat supports di transactions, and after entering one line of code in di Electrum console. Below na di instructions on how to do am.
1. Open Electrum and di wallet 4rom which u want to send a sub 1 sat/vByte transaction.
2. Click on di orb in di lower right corner of di app to change network settings.
3. If u never changed di method of connecting to Electrum servers before, Electrum go randomly select one and connect to am. U need to change dat by clicking on di "Connection mode" field and choosing "Manual server selection."
4. After dat, click on "Close."
5. Click again on di orb in di lower right side to adjust network settings.
6. In di "Server" field, copy/paste di following server:
electrum.labrie.ca and click "Close." Electrum go then connect to dis server. U fit connect to LoyceV Electrum server too,
electrum.loyce.club if u like.
7. If di "Console" tab e no dey visible in ur Electrum app, u can activate am by clicking "View > Console" in di upper left side of di software.
8. After u don connect to di appropriate server, click on di "Console" tab and copy/paste di following command:
wallet.relayfee = (lambda: 0) and click ENTER. u can enter dis command every time u want to send a transaction with fees lower dan 1 sat/vByte until dis becomes di standard and is merged into di official Electrum release. TryNinja made im own plugin dat includes dis command when u start Electrum. U fit install am if u want, use di instructions
in this post.
9. When u don finish am, u go create ur own transaction in Electrum and send am. With Electrum, u hve di option to copy a raw transaction and broadcast am via mempool.space page as I explained in step #11 above. To do dis, u first need to sign di transaction in Electrum and then click di buttons "Preview > Share > Copy to clipboard." Paste di copied string on di page
https://mempool.space/tx/push.
How u go send bitcoin and di transaction fee e no go reach 1 sat/vByte with Sparrow Wallet?The 2.2.4 pre-release beta version of Sparrow Wallet supports sending transactions dat pay less than 1 sat/vByte in fees. However, di user must configure di
minrelaytxfee option in their server settings to support lower-fee transactions or be connected to a node dat get dis setting adjusted.
1. Download the 2.2.4 beta version of Sparrow Wallet from
https://github.com/craigraw/beta/releases/tag/2.2.4-support-minrelaytxfee.
2. Connect to a server dat e don changed di minrelaytxfee setting or make di changes urself in your bitcoin.conf file. Fee settings can also be changed by "
editing di Sparrow config file in Sparrow home and changing di value of minRelayFeeRate to a value >= 0.0 and < 1.0."
If di server u dey connected to e no dey configured correctly, u go get a broadcast error.
I intend to expand dis thread and add to di list di procedure for sending sub 1 sat/vByte transactions with Sparrow and Blue wallets in di future if needed. I go only do dat if im get a non-standard way of sending transactions.