What if we wey be citizens for Nigeria wey no get this new currency, what if we decide between ourselves and continue accepting the old currency, e for good for us na.
Because if una check am well na we dey reject our money( the old currency) and na we e dey affect pass,
What if we decide to use the old currency just within us, e no go better for us?
My people how una see am?
This is rubbish,the old currency is no longer a legal tender in Nigeria and if you choose to still be using it within yourselves, I see it as a waste of time and act of ignorance that will lead to great lost,due to your own selfish reason. Big man, you no be CBN and no get any right to go against government law to avoid u causing depression or problem to yourself. Change is constant in life,therefore, make we let old things pass away and look for a way forward to coupe with the new change for Naija.