Bitcoin Forum
May 28, 2024, 05:07:49 PM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: « 1 [2]  All
  Print  
Author Topic: New Nigeria  (Read 251 times)
Wolfblood200$
Jr. Member
*
Offline Offline

Activity: 86
Merit: 2


View Profile
April 29, 2023, 09:01:08 PM
 #21

The person way supposed come save our country..Dem still use corruption remove am..this our country matter don tire person if you want talk about am you no go finish..na to just dey move.
As long as we dey alive we go survive am..we go sha pass through this hard times.. Nigeria go better
SmartGold01
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 700
Merit: 760

Don't joke with my Daughter


View Profile WWW
May 11, 2023, 09:24:04 AM
 #22

Our country don pass to the seat down dey reason how e go be, if you enter my mind very well e dey me to say make we country get to like 2 to 3 presido based on say every body look towards your people make we see where all this problems dey come from. I see the country as wetin too big for one person to rule and not only that self na one old men dey always rule us, how we think say we country fit better if no reasonable and vibrant young man enter there to lead us. Untill we change our mentality we can never see anything changing in we country.
Framelover
Member
**
Offline Offline

Activity: 130
Merit: 10


View Profile
May 12, 2023, 10:45:00 PM
 #23

My people I greet una, I sit-down this evening for my area come dey reason as our naija dey Waka, as things dey spoil everyday, as the number of unemployment for the youths dey increase everyday, fuel price dey increase, insecurities, transportation too dey increase etc,the thing come dey really bother me, But on a second thoughts I come dey reason say God no fit pass through person wey fit be our Messiah? Better person wey go be president,wey go eradicate all this wahala wey we dey face today, come give us a New Nigeria,
Abi e still mean say Nigeria sef no go fit better again?
my people how una see this matter, abeg make we follow shook mouth put...
E be true say Naija dey face plenti plenti problem, but e dey important make we stay positive and get hope say betta tins go happen for di future. We all fit do our own part to make Naija beta pass how e be now.

⬣⬣⬣⬣⬣⬣⬣⬣    ⬣⬣⬣⬣    ⬣⬣    ⬣     C O M B O     ⬣    ⬣⬣    ⬣⬣⬣⬣    ⬣⬣⬣⬣⬣⬣⬣⬣
A leading provider of scaling solutions for Web3 game developers
|      Twitter      |    Telegram    |     Discord     |     Medium     |      GitHub      |
Silver005
Member
**
Offline Offline

Activity: 212
Merit: 12


View Profile
May 18, 2023, 08:32:48 PM
 #24

My people I greet una, I sit-down this evening for my area come dey reason as our naija dey Waka, as things dey spoil everyday, as the number of unemployment for the youths dey increase everyday, fuel price dey increase, insecurities, transportation too dey increase etc,the thing come dey really bother me, But on a second thoughts I come dey reason say God no fit pass through person wey fit be our Messiah? Better person wey go be president,wey go eradicate all this wahala wey we dey face today, come give us a New Nigeria,
Abi e still mean say Nigeria sef no go fit better again?
my people how una see this matter, abeg make we follow shook mouth put...
my dear no be only you dey reason that matter ooh, I follow you dey reason the same thing ooh, and wetin dey pain me pass be say we get everything in this country and even if say na bad leadership the punish us like this,we still get powerful Men of God,then make them do something about it, abi the hardship no reach their side,abi the bad leaders don bribe them, wetin make them no fit talk against this bad government,abi man of God det fear politicians, Abi e mean say them no dey powerful enough to stop the bad government,abi them no be true man of God? weting be the problem na e me i no no and I want to know..?
Lida93
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 756
Merit: 544



View Profile WWW
May 20, 2023, 08:25:43 PM
 #25


Abi e still mean say Nigeria sef no go fit better again?
my people how una see this matter, abeg make we follow shook mouth put...
Nigeria go fit better two seconds...
But the problem with most of we Nigerians be say we take the betterment of Nigeria to come from the top politicians buy inno exact be like so. Each of us in our little space get great role to play to make naija great and better the way we the expect am but because we don put too much focus on the politicians as the only means by which naija go fit better whic is quite a utopia cause for Naija to better the average naija need understand say it's go start with am doing things right, avoid every act and means wey  love k corruptible. Aswear! The only way for naoja to better no dey for politicians hand but for we the citizens if only we fit sit up and do the right things both before and after elections.

.freebitcoin.       ▄▄▄█▀▀██▄▄▄
   ▄▄██████▄▄█  █▀▀█▄▄
  ███  █▀▀███████▄▄██▀
   ▀▀▀██▄▄█  ████▀▀  ▄██
▄███▄▄  ▀▀▀▀▀▀▀  ▄▄██████
██▀▀█████▄     ▄██▀█ ▀▀██
██▄▄███▀▀██   ███▀ ▄▄  ▀█
███████▄▄███ ███▄▄ ▀▀▄  █
██▀▀████████ █████  █▀▄██
 █▄▄████████ █████   ███
  ▀████  ███ ████▄▄███▀
     ▀▀████   ████▀▀
BITCOIN
DICE
EVENT
BETTING
WIN A LAMBO !

.
            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███████████▄▄▄▄▄
▄▄▄▄▄██████████████████████████████████▄▄▄▄
▀██████████████████████████████████████████████▄▄▄
▄▄████▄█████▄████████████████████████████▄█████▄████▄▄
▀████████▀▀▀████████████████████████████████▀▀▀██████████▄
  ▀▀▀████▄▄▄███████████████████████████████▄▄▄██████████
       ▀█████▀  ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀  ▀█████▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
.PLAY NOW.
Smartvirus
Legendary
*
Offline Offline

Activity: 1442
Merit: 1125


View Profile
May 23, 2023, 10:58:56 AM
 #26


Abi e still mean say Nigeria sef no go fit better again?
my people how una see this matter, abeg make we follow shook mouth put...
Nigeria go fit better two seconds...
But the problem with most of we Nigerians be say we take the betterment of Nigeria to come from the top politicians buy inno exact be like so.
The new Nigeria is an idea in our heard, an idea way promise say, one day e go better, say the thing way dey for sokoto dey for Shokoto. Say one day we no go dey wan run go outside before we go see better. Our land better, we get everything but, we no get people way carry mind say, them go make am better.
So long as we get that idea, one day e go materialise for our eyes way we go fit see, feel and touch. Na the condition way follow change be that, an idea in our head.

So make we no reason say, Nigeria no go fit better, e go better. Make we kwa learn to dey do better if we dey expect better. Katakata go always dey and we go try to solve am as e take dey come.
Buddyspa
Newbie
*
Offline Offline

Activity: 249
Merit: 0


View Profile
June 18, 2023, 08:53:23 PM
 #27

My people I greet una, I sit-down this evening for my area come dey reason as our naija dey Waka, as things dey spoil everyday, as the number of unemployment for the youths dey increase everyday, fuel price dey increase, insecurities, transportation too dey increase etc,the thing come dey really bother me, But on a second thoughts I come dey reason say God no fit pass through person wey fit be our Messiah? Better person wey go be president,wey go eradicate all this wahala wey we dey face today, come give us a New Nigeria,
Abi e still mean say Nigeria sef no go fit better again?
my people how una see this matter, abeg make we follow shook mouth put...

Nigerian people spoil Nigeria their self and we continue to blame Nigeria government for everything.
They are several way they do that but I will give you few point.

Let's start from transport, I'm from Lagos and I can give you my views according to my location situation.
When there's rain the bus drivers always increase the price of boarding the bus and if there's rush on Monday morning, they will increase it like 2x most times. Did the government tell them to do so.

Second point is regarding the time of no cash, the government said not to spend old currency. What If we think that I will intially we poor people, the rich doesn't suffer for it but it's we poor or average that we're suffering for it, if we collected it within ourselves, is it bad?
Even POS agent too charge you excess for collecting cash, did the government said they should do that.


My third point anything those trader put the price up that will never want the price to go down even is the initial price is down they will never want it. They will continue to tell you '' everything is cost ''

If we're to solve that ourselves the change will start from there.
Pages: « 1 [2]  All
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!