Bitcoin Forum
May 27, 2024, 09:45:59 PM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: « 1 [2]  All
  Print  
Author Topic: new law by theymos to disallow mixers in the forum  (Read 180 times)
SmartGold01 (OP)
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 700
Merit: 760

Don't joke with my Daughter


View Profile WWW
December 06, 2023, 03:51:49 PM
 #21

I greet all of Una, me I think wetin theymos do no really bad, because we go all confirm say this mixer something don cause Many many wahala, and wetin happen with chipmixer the thing no come make sense.
This mixer something has client way get bad records and I think say theymos no want make the forum dey involved in any drama

Him try though but like this I for like make him bring another solution to this problems because if no be lie na this things dey keep this forum active to dey run on a regular basis because if you remove this hustle people dey hustle you go see say the percentage of people wey dey show here go reduce. That thing don help people especially we wey be 9ja we dey carry am gum body but as him come place ban on them e come be like say him don cut many pipo commot for dis place but anyhow e no mata more project go com before January we hope sha .
Mate2237
Hero Member
*****
Online Online

Activity: 728
Merit: 580


Eloncoin.org - Mars, here we come!


View Profile WWW
December 06, 2023, 05:55:53 PM
 #22

I greet all of Una, me I think wetin theymos do no really bad, because we go all confirm say this mixer something don cause Many many wahala, and wetin happen with chipmixer the thing no come make sense.
This mixer something has client way get bad records and I think say theymos no want make the forum dey involved in any drama

Him try though but like this I for like make him bring another solution to this problems because if no be lie na this things dey keep this forum active to dey run on a regular basis because if you remove this hustle people dey hustle you go see say the percentage of people wey dey show here go reduce. That thing don help people especially we wey be 9ja we dey carry am gum body but as him come place ban on them e come be like say him don cut many pipo commot for dis place but anyhow e no mata more project go com before January we hope sha .
I think say him say if any of the mixers go stay for di forum let dem be like di ones wey give the example from him thread and na like this him tok am.
3. The service does not collect KYC-type info from all users.

Examples of things that are not banned mixers include exchangers (unless they have a mixing function), CoinJoin-supporting non-custodial wallets, and Monero.
and that means say any mixer wey like to run for di forum go be like coinjoin and monero wey be say dem no get main features of Mixer and they must not have custodial wallet and the way I see things like this from next year exchanges go full the forum and there will be a serious competition among them like mixers. But if any mixer can abide to the rules then it ran stay in the forum but I don't think Mixers can use KYC.









▄▄████████▄▄
▄▄████████████████▄▄
▄██
████████████████████▄
▄███
██████████████████████▄
▄████
███████████████████████▄
███████████████████████▄
█████████████████▄███████
████████████████▄███████▀
██████████▄▄███▄██████▀
████████▄████▄█████▀▀
██████▄██████████▀
███▄▄█████
███████▄
██▄██████████████
░▄██████████████▀
▄█████████████▀
████████████
███████████▀
███████▀▀
.
▄▄███████▄▄
▄███████████████▄
▄███████████████████▄
▄██████████
███████████
▄███████████████████████▄
█████████████████████████
█████████████████████████
█████████████████████████
▀█
██████████████████████▀
▀██
███████████████████▀
▀███████████████████▀
▀█████████
██████▀
▀▀███████▀▀
.
 ElonCoin.org 
.
████████▄▄███████▄▄
███████▄████████████▌
██████▐██▀███████▀▀██
███████████████████▐█▌
████▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄██▄▄▄▄▄
███▐███▀▄█▄█▀▀█▄█▄▀
███████████████████
█████████████▄████
█████████▀░▄▄▄▄▄
███████▄█▄░▀█▄▄░▀
███▄██▄▀███▄█████▄▀
▄██████▄▀███████▀
████████▄▀████▀
█████▄▄
.
"I could either watch it
happen or be a part of it"
▬▬▬▬▬
sokani
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 546
Merit: 435


View Profile WWW
December 06, 2023, 08:44:08 PM
 #23

Him try though but like this I for like make him bring another solution to this problems because if no be lie na this things dey keep this forum active to dey run on a regular basis because if you remove this hustle people dey hustle you go see say the percentage of people wey dey show here go reduce. That thing don help people especially we wey be 9ja we dey carry am gum body but as him come place ban on them e come be like say him don cut many pipo commot for dis place but anyhow e no mata more project go com before January we hope sha .

No other solution than wetin him do. Oyinbo talk say na person wey wear the shoe na him know where e dey pinch am. We know say if them shut down the forum or if them arrest the administrator, me and you no go dey there, so it's better to play safe. Theymos don already do well for creating signature codes and allowing people to dey see small small rubbers as them dey promote campaigns. We know say na mixers dey pay pass but we hope to see more casinos, exchanges and other platforms run their campaigns here.
Wiwo
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 1064
Merit: 688


View Profile WWW
December 06, 2023, 09:03:35 PM
 #24

 For me, this step that administrator of the forum took if for the safety pf everybody and as a matter fact it os better to avoid getting into troubles than trying to get out of it,  mixers are bad actors in the industry and for that we have to avoid them at all cost,  because the two majors seized mixer in the market today are all being promoted here in the forum and one is directly linked already with the manager escrow wallet getting a flag and those that used their exchange wallet to receive they campaign payment getting their account locked by the exchange because of their involvement to that wallet.

That alone is a big enough troubles for the community,  and to avoid any possible association of this forum to darknet it better for us to see them exit the forum for good and at that making our community safer,  for sure thos is going to affect a lot pf people and trafics here in the forum,  but with time we will cash up again and making progress in a different direction which will be acceptable within the law.
Pages: « 1 [2]  All
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!