Bitcoin Forum
June 15, 2024, 08:18:53 AM *
News: Voting for pizza day contest
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: [1]
  Print  
Author Topic: Increment in Price of goods and services why salary stagnant  (Read 88 times)
Tmoonz (OP)
Full Member
***
Online Online

Activity: 196
Merit: 152



View Profile
January 07, 2024, 04:34:31 AM
 #1

My country people, this mata dey worry me for mind ooo our naira don reduce value things dey add money for market people salary no dey shake. na which way na abi na to leave the country. Put your mouth for this mata.

Makus
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 364
Merit: 256


Vave.com - Crypto Casino


View Profile WWW
January 07, 2024, 04:46:23 AM
 #2

Real matter be say, if you leave the country today, you get wattin you go do to get money for outside? To leave the country dey hungry everybody oo, but some kind times make we sit down think thing wey fit be obstacle for us to make am for another man country. Some places if you go, Dem go carry tax finish you. The government work wey many person dey do now, how sure are you say if you commot for the country life go better pass now? My brother outside country no be for everybody oo. Na true say our naira value dey reduce anyhow na why I no see reason why Dem dey go do stable coin wey the value go dey pegged to naira, the stable coin go just be one of the first stable coin to dey very volatile Cheesy.

██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
██████            ██████
 █████            █████
  █████          █████
   █████        █████
 ████████      ████████
  ████████    ████████
      █████  █████ 
    ████████████████
    ████████████████
        ████████   
         ██████     
          ████     
           ██         
AVE.COM | BRANDNEW CRYPTO
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀.. CASINO & BETTING PLATFORM
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
🏆🎁
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████████████████████████   ████████████████   ██████
.
..PLAY NOW..
.
██████   ███████████████████   █████████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
Barikui1
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 238
Merit: 181



View Profile
January 07, 2024, 04:57:08 AM
 #3

My brother we don talk about this same issue tire for this our naija local board, as is stands now, na just to look for way forward wey e no go too worry you, because if you enter market to go buy something, you fit cry, and no body go even beg you self.
So no need for us to dy continue feeling pity for ourselves, na to just look for way forward.

For me now, wetin I dy try use fight the inflation na to try to dy earn in dollars, since dollar follow skyrocket,  though e no dy reach as before, because the rate of these particular inflation too much, but e dy manageable small,
Na to just put our country naija for God hands, because na only him get power to do the undo

Zanab247
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 1232
Merit: 156


★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest!


View Profile
January 07, 2024, 05:43:02 AM
 #4

D matter dey shake people here and there, but we no go let d cost of commodities and dollar wahala stop our hustle here because nothing last forever, OP Wetin u dey see so in d country go pass away and it will turn to story of d past very soon but those that take their business serious like the way we dey mind our crypto business so , I believe say dis government no go fit affect us for we to go to d street to start begging people for hands na.

If u talk about salary, salary no come b like before wey our father or mother go collect salary and use it pay many children school fees and still use some money buy food stuff that will reach d family for one month before another salary will come but these days people dey borrow money join their salary to do all those things.

odunybiz
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 658
Merit: 122


SOL.BIOKRIPT.COM


View Profile
January 07, 2024, 07:47:01 AM
 #5

My brother we don talk about this same issue tire for this our naija local board, as is stands now, na just to look for way forward wey e no go too worry you, because if you enter market to go buy something, you fit cry, and no body go even beg you self.
So no need for us to dy continue feeling pity for ourselves, na to just look for way forward.

For me now, wetin I dy try use fight the inflation na to try to dy earn in dollars, since dollar follow skyrocket,  though e no dy reach as before, because the rate of these particular inflation too much, but e dy manageable small,
Na to just put our country naija for God hands, because na only him get power to do the undo

This country don tire everybody. The people wey I pity most na people wey dey work for private organization. Dey fit use you tire, den com dey pay pea nut as salary. Imagine earning #25,000 as salary in a month. Wetin person fit buy with this wetin a month. He no even reach money for subscription and transport. We really need God intervention for this our country. Although leaving the country they hunger me like mad but I need to learn some skills here before proceeding on that to make me valid for any country I later go.

Samlucky O
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 322
Merit: 266


The great city of God 🔥


View Profile WWW
January 07, 2024, 08:18:27 AM
 #6

My country people, this mata dey worry me for mind ooo our naira don reduce value things dey add money for market people salary no dey shake. na which way na abi na to leave the country. Put your mouth for this mata.
Just as @barikui1 say we don talk same issue tire for this we 9ja local board, and na way out Naim be the Koko.
Traveling to another country as you said is easy Dan done. Do you know how much is visa now? For average Nigerian man to save money for visa fit take you a lifetime because inflation dey readuce the value of money wey you dey save. For example this year them fit tell you say visa na  #1.5million, and you dey save the money small small. Before you know by next year inflation go still increase the price our money, and visa go also increase in price from #1.5million to maybe #2.5million there by making you to still hustle header which in turn makes you not able to achieve the dream. But instead of that I think the money you want to travel abroad which you want to work and save for, can be use for gradual bitcoin investment which reduces the rate of inflation on Fiat which you make more money while saving in bitcoin.

You can as well start up a business in Nigeria with your saved money in bitcoin and make profit. I think many bitcoiners are wealthy today without going abroad. Meanwhile the abroad people dream of going, is just like our nomal day by day activities, which implies that no work no pay. So many people who went there where deported due to little fault. So going to abroad is good for already made people, and  not for hustlers. because you might be Fortunate to go and unfortunate to return.

Our Country is a better place better place for business. One of the problem we face today is that our People run for inflation and invest outside the country which those money could have been used to devope our country by reducing unemployment rate. And making it possible for foreigners to have more opportunities in there companies outside. And I see that it's lack of orientation of the types of businesses to explore in B Nigeria is the reason behind that.

███████████████████████████████▀▀▀▀
███████████████████████████████
█████████▀▀▀▀▀█▀█▀▀▀▀▀█████████
███▄▀▀▀   ▄▄▄▄   ▄▄▄▄   ▀▀▀▄███
███████▀▀▀████▌ ▐████▀▀▀███████
█████▀███▀█▀██▌ ▐██▀█▀███▀█████
███████▀▄▀▄███▌ ▐███▄▀▄▀███████
█████▄██▄██▄██   ██▄██▄██▄█████
███████▄▄▄████   ████▄▄▄███████
██████████▀▀▀▀   ▀▀▀▀██████████
██████████▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄██████████
███████████████████████████████
███████████████████████████████▄▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
.
TRUST DICE
.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀█











▄▄▄█
█▀▀▀











█▄▄▄
#1 RATED CRYPTO
CASINO IN THE WORLD
██ ██ ██ ██ █Trustpilot
▀▀▀█











▄▄▄█
▄█████████████████████████████
██████████████████▀▀█████▀▀████
█████████████████▀█████████▀███
██████████████████████████████
███████████████████████████▄███
█████████████████████████▄▄████
███████████████████████████████
█████████████░░░███████████████
███████████░░░█████████████████
█████████░░████████████████████
█████░░░██████████████████████
███░░█████████████████████████
▀░░░█████████████████████████▀
█▀▀▀











█▄▄▄
▀▀▀█











▄▄▄█
Jegileman
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 378
Merit: 192



View Profile
January 07, 2024, 08:58:44 AM
 #7

My country people, this mata dey worry me for mind ooo our naira don reduce value things dey add money for market people salary no dey shake. na which way na abi na to leave the country. Put your mouth for this mata.

If e dey easy to leave the country many of us go don japa go look for other means to have a good life outside the country. Even some wey dey japa dey regret am say dem for stay back dey manage am for here. But that one no mean say if you get good opportunity wey you sure of say go work for you make you no japa oo. The government don talk say dem go increase minimum wage and up till now we neva hear anything. We just hope say dem go talk something soon and d price go dey reasonable for our people to take have a more stable economy for themselves.

Fline Han
Newbie
*
Offline Offline

Activity: 16
Merit: 0


View Profile
January 07, 2024, 09:03:49 AM
 #8

Reduced purchasing power, eroded savings, and increased financial strain.

the best thing to do is to do all you can without depending totally on the government, folks that are into online stuffs are actually helping the economy
 
Adams0001
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 476
Merit: 173



View Profile
January 07, 2024, 09:45:53 AM
 #9

My brother we don talk about this same issue tire for this our naija local board, as is stands now, na just to look for way forward wey e no go too worry you, because if you enter market to go buy something, you fit cry, and no body go even beg you self.
So no need for us to dy continue feeling pity for ourselves, na to just look for way forward.

For me now, wetin I dy try use fight the inflation na to try to dy earn in dollars, since dollar follow skyrocket,  though e no dy reach as before, because the rate of these particular inflation too much, but e dy manageable small,
Na to just put our country naija for God hands, because na only him get power to do the undo

This country don tire everybody. The people wey I pity most na people wey dey work for private organization. Dey fit use you tire, den com dey pay pea nut as salary. Imagine earning #25,000 as salary in a month. Wetin person fit buy with this wetin a month. He no even reach money for subscription and transport. We really need God intervention for this our country. Although leaving the country they hunger me like mad but I need to learn some skills here before proceeding on that to make me valid for any country I later go.

My bro na so your talk am na your on country you know,  if you see some country where dey suffer more then your on you go say he better make you stay for your naija, na just to find solution to your problem, because all this issue no go ever finish is just to find a skill that you can do and be getting profit, because if na to dey talk anytime he no go help us we no go get time plan for our self to get something meaningful, we go just dey pray make God bless our hustle and become successful in life, because some people na 20k dey dey receive every month but dey are managing it and solve some of there problems and know one will NO is just to be patient and stay where you are.

Y3shot
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 630
Merit: 172

Bitcoin👌 or nothing


View Profile
January 07, 2024, 10:01:25 AM
 #10

My country people, this mata dey worry me for mind ooo our naira don reduce value things dey add money for market people salary no dey shake. na which way na abi na to leave the country. Put your mouth for this mata.
This is the terrible situation we are facing in our country whereby the price of things keeps on  increasing everyday , but the allowance of workers is still remaining the same. I think the best way to survive in this present  economy is to look for a way to get other source of income because as the price of things are going up somebody who is only depending on one source of income,  it will be so difficult for the person to meet up with the desired needs.
Churchillvv
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 434
Merit: 200


Eloncoin.org - Mars, here we come!


View Profile WWW
January 07, 2024, 11:12:11 AM
 #11

The way this country dey be now we no supposed to dey complain again. We supposed don dey normalized with the condition already because as e stands now the country no get way forward. The only way forward na just to work hard for yourself and your family.

If we want dey wait or expect change for the country e go end for dis appointment because me and you no say government no fit help us. Thou I believe say as time goes on we go dey alright Sha things go better.

Justbillywitt
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 280
Merit: 234



View Profile
January 07, 2024, 01:39:03 PM
 #12

Real matter be say, if you leave the country today, you get wattin you go do to get money for outside? To leave the country dey hungry everybody oo, but some kind times make we sit down think thing wey fit be obstacle for us to make am for another man country. Some places if you go, Dem go carry tax finish you. The government work wey many person dey do now, how sure are you say if you commot for the country life go better pass now? My brother outside country no be for everybody oo. Na true say our naira value dey reduce anyhow na why I no see reason why Dem dey go do stable coin wey the value go dey pegged to naira, the stable coin go just be one of the first stable coin to dey very volatile Cheesy.
Guy with the way this country dey like this, the least European countries better pass us. There is no way you go enter Yankee wey you no go see job do provided say your documents are complete. Make person no come dey put dear for our body say work no dey for abroad. Omo work plenty for Yankee like this, this country no get joy for young people. The least gate man for Yankee is something and your pay there better pass some bankers here my brother.

AVE5
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 210
Merit: 104


Eloncoin.org - Mars, here we come!


View Profile
January 08, 2024, 12:38:41 PM
 #13

The beginning phase of your financial breakthrough is of you to be an error trier and it is wise enough to know that great things doesn't usually comes from comfort zones and if your environment doesn't favour then you should make a change of location. If it is better for you today here in the country Nigeria, I don't think you would want to leave the country for another because of greeners pastures.
Abroad may have you no assurance of a financial breakthrough but there is usually a double hustling edges that motivates you to hardworking when you find yourself off from a comforzone specifically abroad.

Pages: [1]
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!