.
Abeg help me tell am well, because me self no con understand watin em dey even talk again.
Thank God say you don already clarify say you no dey understand, but I just dey ves why you no tell me since if not I for waste my time dey explain something when obviously you don already let me know understanding no dey your body, well I no go blame sha because dem say no be everything na person gats force person no am and this your understanding case wey you tell me now seem to be one of those cases, so carry on with your confusion ✋✋. I go just remind you to stick to the tori way the thread dey talk about as our brother @mate2237 don already talk, well e no go surprise me say you no understand this one too 🙄🙄.
Omor guy,,,
FUCK YOU,,,,, abi you won carry grogies force me to understand the rubbish way you dey talk?
See make I tell you, arrest or not crypto currency follow for watin make police pipo dey arrest boys before, as e be say you no go gree me self i no go gree watin you also dey talk.
Maybe, you no really see am with your own eyes but I witness am koro-koro. Well, if you really no dey aware of that one.
Watin make police start to dey search pipo phones? Tell me,,,,
1, because of fraud
2, because of crypto currency.
As them check your phone them see anything Bitcoin logo, nah arrest straight and with that logo way them see, nothing way you go talk wen them go gree again,,, if you get money nah to bail your self or you go cell.
Why because guys been dey use am dey fraud pipo (and you self already know that one) abi you think say nah only this our country nai been restrict crypto currency for the first time?
I no dey against Bitcoin but nah watin xup and nah the legit I dey cap you so.