Bitcoin Forum
June 14, 2024, 05:14:05 PM *
News: Voting for pizza day contest
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: « 1 [2]  All
  Print  
Author Topic: No need to change job due to low salary, just add another source.  (Read 325 times)
Pi-network314159
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 252
Merit: 180


View Profile
February 06, 2024, 05:06:41 PM
 #21

So why I dy talk all this tins, na to let those people that need to hear this, that most times, no be only our job dy cos our financial difficulty, na  due to poor salary and inflation, na just lack of different sources of income dy cos am, see make I tell you, if you get like three different hustle wey dy pay you the least, weekly or monthly bro you go do well more than you go even expect, just reason wetin I just talk now and how you see am?
Na this thing you talk I been dey reason today say who dey receive #50k as a family man, say E no go easy atol for am to even fit do any tangible thing for himself talk more of to build house and other things. This thing I dey talk no mean say I dey deviate from wetting you dey talk oh, but just almost the same thing. that #90k salary you see so e just big for mouth but no even reach anywhere.

Looking for another alternative Naim be problem, because here no be like oyibo land wey person go fit do 3 jobs at the same time. For my country 9ja, to get one single work you go work throughout the hole day. so where you wan get that time to work for another place? And for the Bitcoin you wan introduce am, na investment Abi na signature campaign? Because for this forum no be everybody get the zeal to do this kind thing we dey do here. Because riding na one difficult task wey people dey alway avoid. The reason why you see say people dey even do this signature na because them dey pay, if not who you wan see go get that time to dey read all this lengthy Post?
So it depends on how fast and creative your friend fit be. If not E no easy. Many people wey come with that motive say dem wan come here rank up and start getting money, them come dey post nonsense Thinking say here na Facebook. Not knowing say here dey very Smart and sensitive. If you wan introduce your friend to Bitcoin try explain am very well for am before him go come onboard. If him head no carry am make him just kukuma go learn other online business like affiliate marketing, blogging and other online business them
Zanab247
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 1232
Merit: 156


★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest!


View Profile
February 06, 2024, 06:01:13 PM
 #22

There are some situation that make people to change their job for low salary which some people will not tell you the reason because, you will feel they are receiving big salary from the company but if they open up their mouth to explain to you  how much they spend before the salary arrive in their account and some of the debts to clear  with the money, you will know that low salary cannot solve such person problem.

Depending on one profit source is not a good idea because, anything can happen that will make your Boss to sack you without any quarry but if you have invest some money on BTC when such thing happen you will not feel bad than to continue hodling what you have store in your wallet until the bull run occur before you can sell to improve your wealth.

Bright0515
Member
**
Offline Offline

Activity: 100
Merit: 29


View Profile
February 06, 2024, 07:31:43 PM
 #23

Omo for this awe country things hard no be small. 90k as salary no be small money now but as e be like this no be for family people oo no be for man wen get like 4 children get wife still dey rent house come reason school fees na even though say na government school anyhow one or two fees must come on board.
Bro as it stands now no family person fit get Patience for any site wey wan pay am for like 6 to 7 months of work oo
Bitcoin work na for family people wen dey ok and for young single person's for my view, I no mean say this hand to mouth family people no fit do am oo but you self know how our country people dey calculate, at least ur friend Dom tell u wetin dey on board for him side make u for know  say no matter wetin u earn as a salary worker waiting for monthly payment e dey very hard for u and e dey restrict u  from many things this our time na hand work dey pay so u wey Neva make am wey still dey single make u for find hand work oo.
At least even as a family man u dey come house every day with 4 to 5k e go go a long way reason am.
DaNNy001
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 658
Merit: 520


Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform


View Profile WWW
February 06, 2024, 08:42:53 PM
 #24

Well for me. With the way this world dy go.Omo somebody need to add another source of income oo. Because everyday things dy change and cost of living also they high. That your friend fit still keep he job active. But mk he just put eye for other hustle. At least something way he fit handle even with that him work.because na the only way oo. Man got to do what is best for him or her oo.
This kind thing no be something wey person supposed come dey reason now because na matter wey everyone know and if care is not taken the country no fit even spoil pass like this so the only good thing wey you fit do to help yourself na to just find way add another hustle to the one wey dey ground and as it stands now sef, the pay rate of jobs for the country no fit keep you alive because the money sef no get any value whatsoever so better give yourself more task than to wait and complain.

..Stake.com..   ▄████████████████████████████████████▄
   ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██  ▄████▄
   ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██  ██████
   ██ ██████████ ██      ██ ██████████ ██   ▀██▀
   ██ ██      ██ ██████  ██ ██      ██ ██    ██
   ██ ██████  ██ █████  ███ ██████  ██ ████▄ ██
   ██ █████  ███ ████  ████ █████  ███ ████████
   ██ ████  ████ ██████████ ████  ████ ████▀
   ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██
   ██            ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀            ██ 
   ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀
  ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███  ██  ██  ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
 ██████████████████████████████████████████
▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄
█  ▄▀▄             █▀▀█▀▄▄
█  █▀█             █  ▐  ▐▌
█       ▄██▄       █  ▌  █
█     ▄██████▄     █  ▌ ▐▌
█    ██████████    █ ▐  █
█   ▐██████████▌   █ ▐ ▐▌
█    ▀▀██████▀▀    █ ▌ █
█     ▄▄▄██▄▄▄     █ ▌▐▌
█                  █▐ █
█                  █▐▐▌
█                  █▐█
▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█
▄▄█████████▄▄
▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄
▄█▀       ▐█▌       ▀█▄
██         ▐█▌         ██
████▄     ▄█████▄     ▄████
████████▄███████████▄████████
███▀    █████████████    ▀███
██       ███████████       ██
▀█▄       █████████       ▄█▀
▀█▄    ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄  ▄▄▄█▀
▀███████         ███████▀
▀█████▄       ▄█████▀
▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀
..PLAY NOW..
AVE5
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 210
Merit: 104


Eloncoin.org - Mars, here we come!


View Profile
February 06, 2024, 09:12:12 PM
 #25

You can't be so certain that his 90K per month earning is fair enough for him when you don't know the responsibilities surrounding him, and so I guess you don't know his dream to life pertaining what he is chasing after of in his lifetime. However, there is absolutely no amount fair enough for a man in this country Nigeria.
Remember that Bitcoin is not a monthly earning as salaries, so, before anyone rides on Investing in n Bitcoin then the individual must have been engaged with a stable reliable source of income else the probability to meet up the hodling and patient in Bitcoin would be challenging to the individual.
But yet, diversification of financial sources is exemptional if we must breakout of our financial captivities.

Mayor of ogba
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 336
Merit: 252


★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest!


View Profile
February 07, 2024, 02:13:34 AM
 #26

My country people good evening inside this evening, today e get one issue wey I just dy reason with one of my guy, so I just say make I share this idea, if e go make sense to some people or not.

The issue na concerning one of my guy wey dy tell me say him dy find another work because the one him dy do, the money too small , say e no dy reach him and his family again, so I ask am how much dem dy pay am? Him say na 90k, i just weak as him tell me the amount, I tell am say, bro ur salary dy fair enough to dy complain like this na, just look for another thing to use double ur hustle, no need to dy look for big job wey no dy come, I even suggest Bitcoin
Op I think suggesting bitcoin investment is not the right thing to tell your friend now because bitcoin is a long-term investment before you will see a good profit, and the way your friend is sounding, he does not have the patience to hold bitcoin for like 4-5 years. If you make your friend invest in bitcoin, you will give him the impression of hating bitcoin because he will not be able to make money from his bitcoin investment in the short term, and if the bitcoin price drops, he will be angry because that was not what he was expecting from his bitcoin investment and will be forced to sell his bitcoin even when he is at a loss. You should know the best time to introduce bitcoin to someone so that they will see it as something good to adopt.



BIG WINNER!
[15.00000000 BTC]


▄████████████████████▄
██████████████████████
██████████▀▀██████████
█████████░░░░█████████
██████████▄▄██████████
███████▀▀████▀▀███████
██████░░░░██░░░░██████
███████▄▄████▄▄███████
████▀▀████▀▀████▀▀████
███░░░░██░░░░██░░░░███
████▄▄████▄▄████▄▄████
██████████████████████
▀████████████████████▀
▄████████████████████▄
██████████████████████
█████▀▀█▀▀▀▀▀▀██▀▀████
█████░░░░░░░░░░░░░▄███
█████░░░░░░░░░░░░▄████
█████░░▄███▄░░░░██████
█████▄▄███▀░░░░▄██████
█████████░░░░░░███████
████████░░░░░░░███████
███████░░░░░░░░███████
███████▄▄▄▄▄▄▄▄███████
██████████████████████
▀████████████████████▀
▄████████████████████▄
███████████████▀▀▀▀▀▀▀
███████████▀▀▄▄█░░░░░█
█████████▀░░█████░░░░█
███████▀░░░░░████▀░░░▀
██████░░░░░░░░▀▄▄█████
█████░▄░░░░░▄██████▀▀█
████░████▄░███████░░░░
███░█████░█████████░░█
███░░░▀█░██████████░░█
███░░░░░░████▀▀██▀░░░░
███░░░░░░███░░░░░░░░░░
▀██░▄▄▄▄░████▄▄██▄░░░░
▄████████████▀▀▀▀▀▀▀██▄
█████████████░█▀▀▀█░███
██████████▀▀░█▀░░░▀█░▀▀
███████▀░▄▄█░█░░░░░█░█▄
████▀░▄▄████░▀█░░░█▀░██
███░▄████▀▀░▄░▀█░█▀░▄░▀
█▀░███▀▀▀░░███░▀█▀░███░
▀░███▀░░░░░████▄░▄████░
░███▀░░░░░░░█████████░░
░███░░░░░░░░░███████░░░
███▀░██░░░░░░▀░▄▄▄░▀░░░
███░██████▄▄░▄█████▄░▄▄
▀██░████████░███████░█▀
▄████████████████████▄
████████▀▀░░░▀▀███████
███▀▀░░░░░▄▄▄░░░░▀▀▀██
██░▀▀▄▄░░░▀▀▀░░░▄▄▀▀██
██░▄▄░░▀▀▄▄░▄▄▀▀░░░░██
██░▀▀░░░░░░█░░░░░██░██
██░░░▄▄░░░░█░██░░░░░██
██░░░▀▀░░░░█░░░░░░░░██
██░░░░░▄▄░░█░░░░░██░██
██▄░░░░▀▀░░█░██░░░░░██
█████▄▄░░░░█░░░░▄▄████
█████████▄▄█▄▄████████
▀████████████████████▀




Rainbot
Daily Quests
Faucet
Kliss
Member
**
Online Online

Activity: 182
Merit: 20


View Profile
February 07, 2024, 12:53:51 PM
 #27

We all know that with the current predicament and high rate of inflation in this country 90k for a family man is not an easy task to use and manage the family regarding to his family size. What you actually told him to engage in other side hustle to boost his earnings is actually right because this country job is not common it's better to add up other hustling to the one you have already and set up you wife also to contribute than leaving the job for another one which is not guarantee, unless you have another job in place already even at that if you can add up something meaningful that you will be earning double it very much okay . Your idea of introducing bitcoin to him is nice one but he should be enlightened concerning bitcoin investment that it's an investment that requires patience and time.
Su-asa
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 308
Merit: 252


Sibi Dabo,,,,,,, Teme Ini Na Sime


View Profile
February 07, 2024, 04:45:52 PM
 #28

As the country hard, make we fund better job way the pay big so that man no go dey hungry through our the rest days before the month go go through, some of us dey work for place when be say na we dey change the company instead of the company to change us also.
This one also show say many of us dey find way to comot for were we dey work but as we never find another one make we dey, instead of to dey ideal dey find another job we rather keep working and putting our eyes other places to check for jobs.
Man we dey change company when the company no dey also change am dey grow old early, so if your job no dey better or add any meaningful things to you just comot. Some work just dey like parasite wey dey gain from you with your hard works and you no dey also gain from them.

AYOBA
Full Member
***
Online Online

Activity: 308
Merit: 142



View Profile
February 07, 2024, 04:59:09 PM
 #29

The issue na concerning one of my guy wey dy tell me say him dy find another work because the one him dy do, the money too small , say e no dy reach him and his family again, so I ask am how much dem dy pay am? Him say na 90k, i just weak as him tell me the amount, I tell am say, bro ur salary dy fair enough to dy complain like this na, just look for another thing to use double ur hustle, no need to dy look for big job wey no dy come, I even suggest Bitcoin and other business wey him fit add up with this his regular monthly salary.
This issue of small salary their is many of people's that are complain about it, at least his own much them others people's own since his own is almost about 90k some people's is not even hope to that, and na so their struggle manage it with their families lik that, this country now just they as he be and the leaders don't want consider Us and increase the salary of workers. I only been hard everyday that they're going to increase the minimum wage, and up to now we don't see sign that show wether they will work that or not. That's why I don't blame those that are civil servants and they still another success of income, this life is to double the hustle what ever a person is doing, because nothing last forever nobody knows what will happen in his working place.
Quote

So why I dy talk all this tins, na to let those people that need to hear this, that most times, no be only our job dy cos our financial difficulty, na  due to poor salary and inflation, na just lack of different sources of income dy cos am, see make I tell you, if you get like three different hustle wey dy pay you the least, weekly or monthly bro you go do well more than you go even expect, just reason wetin I just talk now and how you see am?
Actually this your advice need to be considered for those that defference hustle is good for them to hold their hustles well, because government job is on reliable you can be sak at any time them wish. It will be good if that your friend will be removing some percentage from, his salary that introduce it into another business, if not the way the country is moving currently now it will not fevor us, Because the low the salaries and the food stuff is increasing every bless day.

Briankimp1
Jr. Member
*
Offline Offline

Activity: 128
Merit: 7


View Profile
February 09, 2024, 10:38:02 PM
 #30

Believe me if your friends job could allow him add another one he wouldn’t be talking about quitting in the first place, Probably this current job is very time consuming which is why his thinking of quitting and taking another job.
Please don’t forget to advice your friend not to quite until he has secured the new job and also tell him to consider a job that will enable him apply for other jobs to add to the new one cause as we all know how difficult it is for a family man to survive this current inflation wrecking us.
Good you also told him about Bitcoin also tell him all about DCA so when his gotten the double income he can begin investing for more rainy days ahead and financing stability.
Olatundespo
Member
**
Offline Offline

Activity: 66
Merit: 23


View Profile
February 10, 2024, 10:02:45 AM
 #31

After finished of education everyone start of job or anybody start of business of own. Both are so challenging in the life. Maybe job is the most challenging again if the salary less than your own demand. In this stage couldn't manage another job.

Best solution is searching of another job or a alternative income source. Such as me!

Freelancing or consulting is the best for alongside job. Beside can be  part-time Job, remote work, gig economy, passive income, flexible shifts, seasonal work etc as you wish.
Zigabel
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 294
Merit: 155


Duelbits.com


View Profile
February 10, 2024, 02:18:24 PM
 #32

To get another source of income join with the one you get now go really help you no be lie but the tin depends on the kind of work wey you dey do, e get people wey d kain work wey dem dey do no b d type wey you go fit do am togeda with anoda work so dem dey find am difficult to do anoda work Join d wan wey dem dey do so e no go really blame dem if dem wan leave dia work go find anoda wey dey lay wellso dat dem go fit dey meet up with dia needs.but d truth b say if dem add Bitcoin to dia hustle dem Sha fit run am na just to create time or better still start up biz by dia sef so dat dem fit dey control dia tym by dia sef.

Me I like to dey business and entrepreneur minded pass to dey go find work because plenty work out dia no go give u time for ursef but when e be say na u b ur own oga no body fit control ur time you go always get dat extra time to dey do other things for ursef.

7juju
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 154
Merit: 106


View Profile
February 10, 2024, 07:14:39 PM
 #33

My country people good evening inside this evening, today e get one issue wey I just dy reason with one of my guy, so I just say make I share this idea, if e go make sense to some people or not.

The issue na concerning one of my guy wey dy tell me say him dy find another work because the one him dy do, the money too small , say e no dy reach him and his family again, so I ask am how much dem dy pay am? Him say na 90k, i just weak as him tell me the amount, I tell am say, bro ur salary dy fair enough to dy complain like this na, just look for another thing to use double ur hustle, no need to dy look for big job wey no dy come, I even suggest Bitcoin and other business wey him fit add up with this his regular monthly salary.

So why I dy talk all this tins, na to let those people that need to hear this, that most times, no be only our job dy cos our financial difficulty, na  due to poor salary and inflation, na just lack of different sources of income dy cos am, see make I tell you, if you get like three different hustle wey dy pay you the least, weekly or monthly bro you go do well more than you go even expect, just reason wetin I just talk now and how you see am?
Sometimes when we are saying somethings we should also tell ourselves the truth, we are all Nigerians and we know the reality of this country. That job paying that guy 90k monthly is actually job that's taking his time from 8:00 a.m till possibly 4:30 or 5:00 pm. There is nothing bad if he search for another job that will pay him well provided he is not leaving his present job till he gets another one. Even in foreign countries people do leave their old jobs and search for new ones. Starting up a new business with a salary of 90k and his family to feed come on it's practically unattainable. If he sees a better job let him go. Still in this country there are jobs paying up to 200k and above so if he see opportunity let him apply you never can tell he might be lucky. But my advice for him is not to leave his current job until he secures another one.
Jegileman
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 378
Merit: 192



View Profile
February 10, 2024, 07:36:38 PM
 #34

Na true you talk OP and if person look for another source of income take add to the one wey him dey do, na him go better pass. Work don hard now, make you no talk say you dey look for bigger work and when you come get am, e no go come tey dem come sack you or reduce workers due to inflation, you go just go back to square one again o. E go better make you dey manage the small one wey you get now while you go look for other means to support am. Even me no want make my source of income reduce but make e dey increase with guarantee say the work go last forever. Many jobs dey wey you fit dey do make e no affect your normal physical work and all those works na online you go find them so that e no go affect your normal daily job wey the income dey intact dey come monthly or daily.

Pages: « 1 [2]  All
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!