Just as is not possible to grand all rice because if you do you will end of not finishing the food, loose time and appetite will be there so is waiting for all ground to be Leve before taking decision of been a bitcoiner and investor, having a plan to buy more when price drop is good but too much ingredients they spoil soup, and too much calculation brings about late conclusion and late conclusion is regret which our people always called hard I know "Mr.late" think if it's rice if you can wait.
It mightn't be possible to chew all your rice before you swallow but at least chew majority, chewing your food before swallowing is a good well to eat because you reduce the workload for the other digestive system. Make you no go follow people wey no dey chew food well say you no go do your research well before you invest for Bitcoin. No hurry invest, do research well so you go know wetin you dey buy, how you go protect your investments and wetin you go do to make you get better profits when you wan sell.
No dey hurry to chop and no dey hurry dey to invest, Bitcoin no dey run go anywhere so e better you understand am well before you invest make you no go invest wrongly. It's better you would have wasted time (during which na research you dey do and you dey try understand everything wey get to do with the investment wey you wan do) then to hurry go invest inside wetin you no understand because of peer pressure or the desire of feeling among.