Bitcoin Forum
June 01, 2024, 03:18:28 PM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: « 1 [2]  All
  Print  
Author Topic: Poverty will reduce if only people can do joint business in Nigeria.  (Read 267 times)
Stable090
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 658
Merit: 429

View Profile WWW
February 28, 2024, 07:44:49 PM
 #21

Why I bring this talk be say. I don observe say most of our people way get money they hardly bring out their money to take do business with the other person, I kw no if na fear or greed dy cus this whole thing. Because if 5 person’s way get like 500k join head together then fit established a business way den fit they share profit together.
Firstly for dis country now plenty business dey crash now just because of high cost of running it, and their is no much profit in business again, I sabi plenty people wey don close down their shop because they no fit just meet up with the money wey dem go dey use run the business, things are getting expensive on a daily basis, so if you wan go into business now, then you will have to think twice before doing that.

Secondly it’s kind if risky to trust someone with your money, no dey surprise say na person wey u trust wey u wan partner with, na the person go still run you street, if the money plenty self, the person fit dey target to kill u so that all the money go turn him own, and some go just wan scam you, na y to dey partner with person for business dey very risky now be that.

███████████████████████████████▀▀▀▀
███████████████████████████████
█████████▀▀▀▀▀█▀█▀▀▀▀▀█████████
███▄▀▀▀   ▄▄▄▄   ▄▄▄▄   ▀▀▀▄███
███████▀▀▀████▌ ▐████▀▀▀███████
█████▀███▀█▀██▌ ▐██▀█▀███▀█████
███████▀▄▀▄███▌ ▐███▄▀▄▀███████
█████▄██▄██▄██   ██▄██▄██▄█████
███████▄▄▄████   ████▄▄▄███████
██████████▀▀▀▀   ▀▀▀▀██████████
██████████▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄██████████
███████████████████████████████
███████████████████████████████▄▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
.
TRUST DICE
.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀█

▄▄▄█
█▀▀▀

█▄▄▄
#1 RATED CRYPTO
CASINO IN THE WORLD
██ ██ ██ ██ █Trustpilot
▀▀▀█

▄▄▄█
▄█████████████████████████████
██████████████████▀▀█████▀▀████
█████████████████▀█████████▀███
██████████████████████████████
███████████████████████████▄███
█████████████████████████▄▄████
███████████████████████████████
█████████████░░░███████████████
███████████░░░█████████████████
█████████░░████████████████████
█████░░░██████████████████████
███░░█████████████████████████
▀░░░█████████████████████████▀
█▀▀▀

█▄▄▄
▀▀▀█

▄▄▄█
Miles2006
Full Member
***
Online Online

Activity: 266
Merit: 163

View Profile
February 28, 2024, 09:18:54 PM
 #22

I like this your idea for real, joint business dey bring profit normally because you will not just only suggest your idea but you'll rather learn from different ideas and produce something meaningful. Two heads are better than one and always besides some business owners you see today didn't just use their idea to create something but if you ask carefully it's either they read some motivational books about business ideas or seek advice from some business expert.
If everything wey the op write dey simple I for really like am and because it's not so easy cooperative work no dey common due to disagreement, opposition, greed, always perfect and sometimes enviousness fit no make this idea work that's why you hear stories like this company was owned by two individuals but they sold the company and went separate ways, things like this dey happen and it's very common, you even made mentioned of 5 people lol, humans dey amazing sha. I believe say na only this things fit separate cooperative work but regardless the idea is good, people dey actually make progress with cooperative work if only you're willing to agree and give listening ears.
Humblevirus
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 232
Merit: 200

View Profile
February 29, 2024, 11:19:47 AM
Merited by Stable090 (3), Dailyscript (2), DaNNy001 (1), Cryptoprincess101 (1)
 #23

Why I bring this talk be say. I don observe say most of our people way get money they hardly bring out their money to take do business with the other person, I kw no if na fear or greed dy cus this whole thing. Because if 5 person’s way get like 500k join head together then fit established a business way den fit they share profit together.

In our country right now, a lot of people want to start businesses, but they're worried because the economy is not doing well and thinking of which business to do and it will not collapse easily. Many businesses have closed down because the economy is not good. People are scared to use their money for business because they don't want to lose it. Also, it's hard to trust people nowadays, especially when it comes to money. So, if someone really wants to enjoy  smooth business, they should start small and do it by themselves

That way, they can be sure they're not risking much, and they can control everything themselves. Starting small means starting with just a little bit of money and growing the business slowly over time. That's a safer way to do it when the economy is not good and people can't be trusted easily.

J A C K B I T   |   FreeSpins & FreeBets      Welcome Bonus     Rakeback VIP Club
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▄▄▄ ▄▄▄   C R Y P T O   C A S I N O   &   S P O R T S B O O K   ▄▄▄ ▄▄▄
AYOBA
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 294
Merit: 142

View Profile
February 29, 2024, 01:59:48 PM
 #24

Why I bring this talk be say. I don observe say most of our people way get money they hardly bring out their money to take do business with the other person, I kw no if na fear or greed dy cus this whole thing. Because if 5 person’s way get like 500k join head together then fit established a business way den fit they share profit together. But for this part of Nigeria we hardly see average people way fit take that kind of step. My people I fit kw dy totally correct oo. But I just say make I talk since I don reason am in a way.
This your matter get has he be. How will five individuals be able to raise capital and present themselves to a one business? Is it not the case that they come from similar backgrounds, and even so, I doubt that they will be able to finance the business without difficulty, as money has the power to keep a father apart from his silent son's friends? This ideal will be extremely difficult to achieve.
especially given that the economy in our nation is not even growing as it once did, people are always fighting over how to make ends meet, and you are expecting five buddies to pool their own funds to start the same firm together?
What do you think will ultimately happen to them, given that all businesses carry risks, which no one likes to take, If five people join a single business and they subsequently lose all of their capital, will they just hold the one who introduced the ideal accountable.

Promocodeudo
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 420
Merit: 232

Play Bitcoin PVP Prediction Game

View Profile WWW
March 01, 2024, 04:19:26 PM
 #25

Joint business is good but the major problem in this kind of business is the profit sharing formulas, though I know that there will be a mutual agreement between the two partners before the can decide to work together as a team but in some cases thing doesn't work planned.

Ordinarily this kind of business plan is the best because it involves two different ideas working together to render the best service to the public, I so much like partnership if it is been done with understanding, talking about partnership in this economic situation is difficult considering the profit involved.

Obari
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 630
Merit: 452

I buy all valid country Gift cards swiftly.

View Profile WWW
March 01, 2024, 11:42:32 PM
 #26

No be to just talk say make 5 person come out bring 500k take start business oo, the major question na be say na which kind of business wey 2.5 million fit start wey go ensure say dem go dey share profit on a reg. Na so you for construct the post, you for add the kind of business wey you think say fit bring out profit wey go reach the 5 persons to share. As you dey analyze make you nor forget say things don cost so that you go know the kind of business wey you go mention.  If you fit come up with good idea na that one go make your post dey informative, and you fit even get merit from there.
Sometimes, some post fit no practically be for merit but rather a deep thought 💭 and I believe na normal something especially coming for a newbie account because most times, you no go know say your brain fit think deep until you join forums like this before you realize 😂. I get the point of the op but my ghee @op, try relax and understand say life no be bed of roses as so many  no fit just happen the way you Dey think am .

I personally don understand say, one of the thing wey this country lack na trust and thy very trust been don die some very long time ago especially because of money matter and e go Dey very difficult to trust the next man with money matter especially to start business wey no even Dey certain of success.
No be say people no fit come together do a collective business but which business fit really Dey profitable wey over 5 persons for share?

Make I also let you know say, most of these companies get shares and also get collective ownership, and as such, no be only one person Dey easily run business.

R

▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBITCRYPTO
FUTURES
[
1,000x
LEVERAGE
][
.
COMPETITIVE
FEES
][
INSTANT
EXECUTION
]██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████████████████████████████████████████████████
.
TRADE NOW
.
████████████████████████████████████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
[/center]
Makus
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 350
Merit: 251

Dein!!

View Profile WWW
March 01, 2024, 11:56:23 PM
 #27

Before I go fit approve of joint business na when una don know each other or get the same target to achieve, plus say the amount wey una wan take start the business no be small amount. Companies wey dey do joint business no be small money Dem take dey start am, or else na farming you wan do, and we all know the wey herdsman dey carry their cattles dey go kill people farm plants. So inside farming sef you fit go loss make you no even see half of the money wey una take start sef. Especially now wey the price of things don increase which kind business wey 5 person go do with that kind amount?
Sexylizzy2813
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 588
Merit: 422

View Profile
March 02, 2024, 10:57:52 PM
 #28

Before I go fit approve of joint business na when una don know each other or get the same target to achieve, plus say the amount wey una wan take start the business no be small amount. Companies wey dey do joint business no be small money Dem take dey start am, or else na farming you wan do, and we all know the wey herdsman dey carry their cattles dey go kill people farm plants. So inside farming sef you fit go loss make you no even see half of the money wey una take start sef. Especially now wey the price of things don increase which kind business wey 5 person go do with that kind amount?

My broda to even know each other self no be the safest option when don reach to open business with someone, becos person wey care but am for mind say him cheat you, nobody dey safe this matter.
This matter about herdsman nah one factor to kill that joint business so I go say make we just pray to God to see person we go share that idea with us on business wey no go involve such damage as the herdsmen matter and wey go provide profit instead of loss.

R

▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBITCRYPTO
FUTURES
[
1,000x
LEVERAGE
][
.
COMPETITIVE
FEES
][
INSTANT
EXECUTION
]██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████████████████████████████████████████████████
.
TRADE NOW
.
████████████████████████████████████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
Pages: « 1 [2]  All
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!