Bitcoin Forum
June 22, 2024, 08:42:10 PM *
News: Voting for pizza day contest
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: « 1 [2]  All
  Print  
Author Topic: Recent dollar price. A good one?  (Read 175 times)
Benedictare
Member
**
Offline Offline

Activity: 238
Merit: 59


View Profile
March 05, 2024, 09:52:10 PM
 #21


   The price of dollar still dey ok  now small time e go drop pass as e dey because the time wey everything bin dey go on well Iike 3 weeks ago , before government arrest Binance dem oga dollar dey for 1800 and ,but now e don drop so anybody wey wan cash out for do  fast fast because as e dey now, dollar go dey drop .

   In response to wetin oga Charles-Tim ask about the 26billion that pass through Binance,Cardoso and him group dem say make Binance give them all the names of  people wey don use Binance collect  that's do transaction with dem, because dem no permit them, i no know wetin dem wan use the names for,i no think say Binance go give them the list ,or any information about their customers,i know say wit time every things go balance.
Pages: « 1 [2]  All
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!