SIGHT: Some people have a nice business but they don't sell out any of their goods months in months out what they have still remains with them most times they will tell you that somebody is manipulating them Omo nothing Is wrong check your location if it's not good change it.
I agree with you say location na one important thing to consider before venturing into any business because if you no get better location to run business you fit run shot for the business you dey do. And na village people go carry am.
Greed: Many people are very greedy when it comes to business they look for over gain this factor can hinder a business some people would have this goods that are getting bad for consumption but still keep it to be sold till it gets bad and at last it will be thrown away,who lost.
Yes another problem na over gain too. Most people due to over gain Naim keep them for where dem dey till today and the funny part be say the gain wey dem dey get no fit make dem rich self o. From year to year dem just dey thesame, nothing changed. And that high price go dey chase customer comot.
Another one na laziness and lack of understanding customer. If person too dey lazy, the business no go ft move well because people no go like to dey come your shop. Some people don open shop but them no dey frequently go there atol and people dey alway like a busy place and when dem come you dey always dey shop dem go stop Coming. but some people no go understand this thing. Any body wey dey do business make E dey constant for the shop make people dey see say you dey come and you must dey know wetting your customers need sothat the next market you wan go, you go need buy wetting your customers need.