Bitcoin Forum
June 19, 2024, 05:47:49 PM *
News: Voting for pizza day contest
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: [1]
  Print  
Author Topic: Wetin be your crypto new year resolution?  (Read 119 times)
Kelward (OP)
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 434
Merit: 286



View Profile
January 05, 2024, 10:55:38 AM
 #1

In the beginning of every new year, most people de get plenty new year resolutions, both di ones wey de achievable and di ones wey dem de depend on miracle to achieve. Aldo e de better say make we de base our new year achievement plans on wetin de achievable for our level. So as e concern cryptocurrency matter, e de very good say make we get plans on ground on how we wan take make plenty profit from dem. Without a well thought out plan and sticking to am, we fit to derail along di way and the goal of di new year resolution no go reach im destinations.

We get different options to take make profit for cryptocurrency market, and dem de inside two categories wey be trading and investment. Trading de very profitable on a short term, but e carry plenty risks too, a trader need to get knowledge of fundamental and technical analysis, if no be so loses go de plenty. Investments de profitable but the investors need to hold for a long term to guarantee ROI. Aldo you need to hold reputable coins like Bitcoin or top altcoins like Ethereum to get di guarantee, to invest for new projects fit give an investor plenty profit on a  very short time, but dem de very risky, because most of dem no de reliable, you fit lose your money very fast. E de worthy to note say scam de plenty for crypto matters so person need to carry out proper research before im go commit im money.

As we de expect Bitcoin halving this year and after dat we go come expect ATH bull run, my new year resolution na to de DCA and accumulate only Bitcoin to de hold till di bull season proper. Top altcoins go also experience bull run but I no want distractions, so na only Bitcoin for me. So na wetin be your crypto new year resolution?

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBITCRYPTO
FUTURES
[
1,000x
LEVERAGE
][
.
COMPETITIVE
FEES
][
INSTANT
EXECUTION
]██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████████████████████████████████████████████████
.
TRADE NOW
.
████████████████████████████████████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
I_Anime
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 420
Merit: 184



View Profile
January 05, 2024, 11:07:45 AM
 #2

Post use style long sha but still manage to read it all.well I nor too plan much this year sha because last year I plan  many things wey be say I nor even accomplished but we still thank God for everything. But this year didn't bother my self just tell my self shey nah to just dey do d right things that will affect me positively.as. Exactly wetting you talk now bitcoin halving dey come soon so this wetting win am now to just jejely dey hold BTC and dey do DCA till it's hit it's new ATH.

Hewlet
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 322
Merit: 138



View Profile
January 05, 2024, 12:17:51 PM
 #3

I no de too rush anything like that this year oh! I basically go wan allow something's just fall into place by itself but as e take concern crypto, I go try accumulate more, grow for the forum, learn as much as I can, and the rest of my plan no too de all that crypto related sha.

But as e de hot eh, I no de carry my holding play oh, I done already fix an amount when I go de had to my holding every month so e fit de increase on a jejely way.

███████ ███████        R O L L B I T        CRYPTO'S MOST INNOVATIVE CASINO        [ PLAY NOW ]        ███████ ███████
//     TRADE RLB NOW!     //
███████ ███████ ███████            OFFICIAL EUROPEAN BETTING PARTNER OF SSC NAPOLI           ███████ ███████ ███████
Zanab247
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 1232
Merit: 156


★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest!


View Profile
January 05, 2024, 06:20:10 PM
Merited by Kelward (1)
 #4

If u make BTC only your choice in dis new year, it will yield a good results for u wen d bull run roll over d market for buyers and sellers to confirm dat bear run have disappear for bull run to stay. Since we don experience long hodling through out last year, I believe there is a hope dat hodlers will see bull run dis year because, d green light is preparing to remain stable to make d price move to another level dat will increase hodlers profits.

BTC has been my favorite coin since I joined crypto investment and, I will continue with dat coin because dat coin have more strength and energy to pump higher more than any other cryptocurrencies which many people have confirmed it through the market.

BIT-BENDER
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 1568
Merit: 705


View Profile
January 05, 2024, 06:26:36 PM
 #5

Happy New Year everyone, I salute Una well well. This year as many of us know na special year, na the year of the Bitcoin halving so your crypto-currency resolution suppose get some changes this year from the previous year.
First this year I hope many people for Nigeria get to adopt crypto-currency now that this present government has lifted the pseudo ban on Crypto-currency but as they join I hope say Una go integrate
+security
+ No greed
+ Avoid FOMO and FUD
+ Give the honest truth about crypto to others.
+ And most importantly strive for knowledge in this year 2024.
kentrolla
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 1596
Merit: 566


Eloncoin.org - Mars, here we come!


View Profile WWW
January 05, 2024, 08:39:16 PM
 #6

Happy New Year everyone, I salute Una well well. This year as many of us know na special year, na the year of the Bitcoin halving so your crypto-currency resolution suppose get some changes this year from the previous year.
First this year I hope many people for Nigeria get to adopt crypto-currency now that this present government has lifted the pseudo ban on Crypto-currency but as they join I hope say Una go integrate
+security
+ No greed
+ Avoid FOMO and FUD
+ Give the honest truth about crypto to others.
+ And most importantly strive for knowledge in this year 2024.

Though I don't believe in these new year resolutions as I would like to implement things as an when I get the idea instead of waiting till new year to make the resolution and work on it.

I am aligned on the first 2 points wherein there shouldn't be greed while trading or investment and avoiding FOMO and FUD which usually are the reason why people lose their money and if we master these two things then we would be on right path.









▄▄████████▄▄
▄▄████████████████▄▄
▄██
████████████████████▄
▄███
██████████████████████▄
▄████
███████████████████████▄
███████████████████████▄
█████████████████▄███████
████████████████▄███████▀
██████████▄▄███▄██████▀
████████▄████▄█████▀▀
██████▄██████████▀
███▄▄█████
███████▄
██▄██████████████
░▄██████████████▀
▄█████████████▀
████████████
███████████▀
███████▀▀
.
▄▄███████▄▄
▄███████████████▄
▄███████████████████▄
▄██████████
███████████
▄███████████████████████▄
█████████████████████████
█████████████████████████
█████████████████████████
▀█
██████████████████████▀
▀██
███████████████████▀
▀███████████████████▀
▀█████████
██████▀
▀▀███████▀▀
.
 ElonCoin.org 
.
████████▄▄███████▄▄
███████▄████████████▌
██████▐██▀███████▀▀██
███████████████████▐█▌
████▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄██▄▄▄▄▄
███▐███▀▄█▄█▀▀█▄█▄▀
███████████████████
█████████████▄████
█████████▀░▄▄▄▄▄
███████▄█▄░▀█▄▄░▀
███▄██▄▀███▄█████▄▀
▄██████▄▀███████▀
████████▄▀████▀
█████▄▄
.
"I could either watch it
happen or be a part of it"
▬▬▬▬▬
Asiska02
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 854
Merit: 681



View Profile WWW
January 05, 2024, 10:10:31 PM
 #7

Happy New Year everyone, I salute Una well well. This year as many of us know na special year, na the year of the Bitcoin halving so your crypto-currency resolution suppose get some changes this year from the previous year.
First this year I hope many people for Nigeria get to adopt crypto-currency now that this present government has lifted the pseudo ban on Crypto-currency but as they join I hope say Una go integrate
+security
+ No greed
+ Avoid FOMO and FUD
+ Give the honest truth about crypto to others.
+ And most importantly strive for knowledge in this year 2024.

Happy new year to my fellow naija men and women for the forum. All dis points wey you mention na very good and valid ones wey person fit use as him guide for the new year. One thing wey I dey sure of be say dis year many good things go sup for our lives through our savings wey don dey for bitcoin. My new year resolution na just to dey accumulate bitcoin for every little chance wey I get so dat I go don get enough gather before this bull run go come. If I go fit achieve dat for this year, I go say my dreams of the new year resolution is fulfilled.

███████████████████████████
███████▄████████████▄██████
████████▄████████▄████████
███▀█████▀▄███▄▀█████▀███
█████▀█▀▄██▀▀▀██▄▀█▀█████
███████▄███████████▄███████
███████████████████████████
███████▀███████████▀███████
████▄██▄▀██▄▄▄██▀▄██▄████
████▄████▄▀███▀▄████▄████
██▄███▀▀█▀██████▀█▀███▄███
██▀█▀████████████████▀█▀███
███████████████████████████
.
.Duelbits.
..........UNLEASH..........
THE ULTIMATE
GAMING EXPERIENCE
DUELBITS
FANTASY
SPORTS
████▄▄█████▄▄
░▄████
███████████▄
▐███
███████████████▄
███
████████████████
███
████████████████▌
███
██████████████████
████████████████▀▀▀
███████████████▌
███████████████▌
████████████████
████████████████
████████████████
████▀▀███████▀▀
.
▬▬
VS
▬▬
████▄▄▄█████▄▄▄
░▄████████████████▄
▐██████████████████▄
████████████████████
████████████████████▌
█████████████████████
███████████████████
███████████████▌
███████████████▌
████████████████
████████████████
████████████████
████▀▀███████▀▀
/// PLAY FOR  FREE  ///
WIN FOR REAL
..PLAY NOW..
Kelward (OP)
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 434
Merit: 286



View Profile
January 07, 2024, 05:13:23 PM
 #8

If u make BTC only your choice in dis new year, it will yield a good results for u wen d bull run roll over d market for buyers and sellers to confirm dat bear run have disappear for bull run to stay. Since we don experience long hodling through out last year, I believe there is a hope dat hodlers will see bull run dis year because, d green light is preparing to remain stable to make d price move to another level dat will increase hodlers profits.

BTC has been my favorite coin since I joined crypto investment and, I will continue with dat coin because dat coin have more strength and energy to pump higher more than any other cryptocurrencies which many people have confirmed it through the market.

No be lie, green light don de shine for Bitcoin hodlers, because this year 2024, na special year for Bitcoin circle wey we go experience halving and after dat na ATH according to as e don de happen de carne for after every four years. As na my first bull run experience I no wan take am play, dat na why I don put all my eggs for one basket concerning crypto matter, na only Bitcoin na im I de concentrate all my investment capital till bull run. Better altcoins de wey go also experience bull run, but for me my resolution na to de do btc DCA till the peak of ATH.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBITCRYPTO
FUTURES
[
1,000x
LEVERAGE
][
.
COMPETITIVE
FEES
][
INSTANT
EXECUTION
]██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████████████████████████████████████████████████
.
TRADE NOW
.
████████████████████████████████████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
KupaCrypto
Member
**
Offline Offline

Activity: 308
Merit: 32


View Profile
January 07, 2024, 07:43:31 PM
 #9

My new year resolution is to make more BTC, gain more knowledge here , help people gain knowledge too, and improve myself in crypto currency, this year crypto must pay .
Make we make crypto publicity and advertisement our major priority for our area, especially this forum, as we dey gain knowledge here e no good if only use gain am, make we invite people to come gain am too.
nelson4lov
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 2114
Merit: 795


Top Crypto Casino


View Profile
January 07, 2024, 08:25:35 PM
 #10

My new year resolution just dey simple. I been don start something last year. My plan is to continue to improve my skills and take my chances when them present themselves. I no go lie, Last year, I beennmiss out on plenty of opportunities especially in crypto to make money but I been just dey sit on the sidelines and watch things dey move without take action. So, TLDR:

  • Pursue mastery of my craft
  • Take action often.

Finally, I go review my progress every quarter to see areas wey I dey struggle and need to improve; identify weaknesses and strength.

█████████████████████████
████▐██▄█████████████████
████▐██████▄▄▄███████████
████▐████▄█████▄▄████████
████▐█████▀▀▀▀▀███▄██████
████▐███▀████████████████
████▐█████████▄█████▌████
████▐██▌█████▀██████▌████
████▐██████████▀████▌████
█████▀███▄█████▄███▀█████
███████▀█████████▀███████
██████████▀███▀██████████
█████████████████████████
.
BC.GAME
▄▄░░░▄▀▀▄████████
▄▄▄
██████████████
█████░░▄▄▄▄████████
▄▄▄▄▄▄▄▄▄██▄██████▄▄▄▄████
▄███▄█▄▄██████████▄████▄████
███████████████████████████▀███
▀████▄██▄██▄░░░░▄████████████
▀▀▀█████▄▄▄███████████▀██
███████████████████▀██
███████████████████▄██
▄███████████████████▄██
█████████████████████▀██
██████████████████████▄
.
..CASINO....SPORTS....RACING..
Pi-network314159
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 252
Merit: 186


#SWGT PRE-SALE IS LIVE


View Profile
January 07, 2024, 10:26:24 PM
 #11

My new year resolution na by to settle the petipeti things wey dey hinder me from investing on bitcoin, sothat I go fit get opportunity to save bitcoin.
Secondly bring out my time to explore more about bitcoin and to contribute to this forum.
To study in the outskech of the forum to know more.

SWG.ioPre-Sale is LIVE at $0.15
║〘 Available On BINANCE 〙•〘 FIRST LISTING CONFIRMED 〙•〘 ✅ Certik Audited 〙║
╙ ›››››››››››››››››››››››››››››› BUY NOW ‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹ ╜
Nangiconference
Jr. Member
*
Offline Offline

Activity: 105
Merit: 4


View Profile
March 21, 2024, 10:12:14 PM
 #12

I am a newbie and I have this strong interest for crypto.
I have succeeded in buying little of alt coins and when I realised that I haven't bought the primary coin which is bitcoin I sought to buy there and then I was told that I need more than one million naira to buy one BTC. Though I do not have knowledge about it but I want to ask if it is true because I'm ready to invest due to the bull run that is coming up. Can 1 btc be a reasonable amount?
Y3shot
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 630
Merit: 172


#SWGT PRE-SALE IS LIVE


View Profile
March 21, 2024, 11:04:12 PM
 #13

Before now I Don make many mistakes wey don make me lose plenty money , this year I don't make decisions I won't be going into any investment wey I no dey sure about.  The worst mistake wey fit happen to person in cryptocurrency na to dey invest into project wey you no dey sure about, this thing don make so many people lose money.  I think dealing with just bitcoin is the best and it will help in saving more money.

SWG.ioPre-Sale is LIVE at $0.15
║〘 Available On BINANCE 〙•〘 FIRST LISTING CONFIRMED 〙•〘 ✅ Certik Audited 〙║
╙ ›››››››››››››››››››››››››››››› BUY NOW ‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹ ╜
Manlikefrank1
Member
**
Offline Offline

Activity: 84
Merit: 10


View Profile
March 26, 2024, 04:04:13 PM
 #14

In the beginning of every new year, most people de get plenty new year resolutions, both di ones wey de achievable and di ones wey dem de depend on miracle to achieve. Aldo e de better say make we de base our new year achievement plans on wetin de achievable for our level. So as e concern cryptocurrency matter, e de very good say make we get plans on ground on how we wan take make plenty profit from dem. Without a well thought out plan and sticking to am, we fit to derail along di way and the goal of di new year resolution no go reach im destinations.

We get different options to take make profit for cryptocurrency market, and dem de inside two categories wey be trading and investment. Trading de very profitable on a short term, but e carry plenty risks too, a trader need to get knowledge of fundamental and technical analysis, if no be so loses go de plenty. Investments de profitable but the investors need to hold for a long term to guarantee ROI. Aldo you need to hold reputable coins like Bitcoin or top altcoins like Ethereum to get di guarantee, to invest for new projects fit give an investor plenty profit on a  very short time, but dem de very risky, because most of dem no de reliable, you fit lose your money very fast. E de worthy to note say scam de plenty for crypto matters so person need to carry out proper research before im go commit im money.

As we de expect Bitcoin halving this year and after dat we go come expect ATH bull run, my new year resolution na to de DCA and accumulate only Bitcoin to de hold till di bull season proper. Top altcoins go also experience bull run but I no want distractions, so na only Bitcoin for me. So na wetin be your crypto new year resolution?
My own new year resolution on bitcoin or any crypto is to invest wisely on any coin, educate my self , stay informed and diversify investments.
Pages: [1]
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!