Just as the tittle of my thread reads, this na very big congratulations and another might feather wey we don collect like this for this our small community wey eyes from outside too plenty and this news na one reason wey make all these people Dey always carry us for mind but glory to Jah say we still be winning.
I no know if anybody don already make this congratulatory post but I think it’s deem fit to celebrate one of our own in person of Igehbotz for his appointment as our local board moderator and also a staff and we pray we get more trustworthy and willing people for similar positions and we also use this medium to plead with @theymos to try consider giving us a merit source as I think the board lacks adequate merit circulations.
My brother no be small development be this oo and also wan congratulate our boss
igebotz for the new appointment because it's not easy at all. Igebotz na one of the main men dem when don really make things turn up for this out local board and like you I say also wan use the medium also thanks every Nigerian active users because na all of us make this place is alive and surviving like this