Bitcoin Forum
August 31, 2024, 12:51:58 AM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.1 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: « 1 [2]  All
  Print  
Author Topic: Bitcoin fixes this  (Read 209 times)
Adams0001
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 546
Merit: 182



View Profile
August 23, 2024, 04:21:10 PM
 #21

Na only inflation we fit use Bitcoin fight since Bitcoin na that asset wey dy appreciate in value overtime, so my brother, try reason wetin you wan talk before you dy talk, because Bitcoin no resemble our government, na just good governance we need, once that is settled we no go even dy get this kind conversation in the first place.

I totally agree with you because make we know take say Bitcoin get good future come dey carry every problem put say na Bitcoin go solve am na very big lie o and the inflation part naim be the most important part because if Bitcoin go reduce inflation e go help every other thing tou dey settle small small because na inflation be the major problem the world dey face now so if our system of governance dey very transparent I believe say all this other things wey OP mention go dey settled so make we just face reality and stop giving the impression that Bitcoin will solve everything for us because even if Bitcoin is to be adopted now some challenges go still appear wey go come be like say Bitcoin no dey enough again.

Bitcoin has helped many people change their features, however, in this country, we can't really focus on bitcoin alone we need to get other businesses that we need to be doing that will survive. our government is making things difficult for us in this country unlike other countries that use bitcoin as a means of exchange, so we should get something doing that benefits you first, and you are getting something out of it, before you try to start investing because will always complain about the economy of the the country things don't go well dew to the government we have now. so is even difficult for people to buy bitcoin now with this Situation we are facing, nothing bitcoin we do because you need to get enough money first, before you enjoy investing in bitcoin. so i don't think bitcoin can solve anything in this country and you say well. make we no take all issue put for bitcoin head say he go solve am. but don't say bitcoin don't have good future because many people done benefit well and change there future to good is just that we don't have better government that will bring job opportunity that will make the youth that know about bitcoin invest because without money you won't see the benefit of it.

Pages: « 1 [2]  All
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!