Bitcoin Forum
September 29, 2024, 11:23:00 AM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.1 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: « 1 [2]  All
  Print  
Author Topic: Last last na patience win am  (Read 150 times)
Miles2006
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 378
Merit: 238



View Profile
September 28, 2024, 08:53:04 PM
 #21

Thanks for the advice e no easy to farm airdrops with high hopes and expectations only for the project to disappoint, you see this hamster if no be say people too trust the process them try sef with this kind population. Some airdrops good sha but we no really know the one wey go pay but with this my little experience I don observe say na project wey get much hype no dey pay well but the ones wey people no too sabi na dey pay e.g notcoin, dogcoin, aside all this ones I never see any true airdrop presently. I still come observe say people dey use project wey boom create fake and scammer project immediately notcoin boom we begin see tapswap and hamster, now dogcoin boom I don dey see plenty dog everywhere Wahala, e come dey belike play play thing sha anyhow na for cruise any profit wey come we take but make person no go deposit money say na airdrop farming na that time the person eye go red.

Pages: « 1 [2]  All
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!