Bitcoin Forum
September 07, 2025, 12:32:19 PM *
News: Latest Bitcoin Core release: 29.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: « 1 [2]  All
  Print  
Author Topic: Discretionary income for your Bitcoin investment.  (Read 351 times)
Derekfunds
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 392
Merit: 240



View Profile
May 22, 2025, 11:01:20 AM
Merited by igebotz (1)
 #21

If you they dey aggressive for your Bitcoin accumulation abeg no go dey aggressive enter money way you won use to settle basic bills oo, abeg make sure say you dey only dey aggressive within your Discretionary income.
This Discretionary money go only make sense for person wey dey earn well. We know as the economy be now. Person wey dey earn 6-figure for our today harsh economy dey cry because of how bills pile up dey wait as salary just dey enter.

Instead of person wey no know how e be for em end to carry em small change the risk with market e better say the person find another thing invest in. Because ROI  for small capital na waste of time, resource and energy. Aggressive accumulation sweet when we sure say the amount heavy and we no get any plan for the money anytime soon.

That is correct but sometimes no be about how many figures person dey collect every month rather, na about management skill, though bill matter dey but one suppose know how to manage end funds or resources in order to set everything ( running smoothly).  See dude, useless person na useless, careless person na careless person, no amount of money wey this kind person go dey collect wey en no go dey careless or useless but person wey Sabi management Sabi management and no amount of money wey this person go collect wey en no go make good use of the money because e be like carry come or inbuilt, infact na lifestyle be that.

Silikiem
Full Member
***
Online Online

Activity: 252
Merit: 131



View Profile
May 22, 2025, 04:24:22 PM
 #22

Discretionary income for bitcoin investment is the amount of money or let me say capital you can be able to use to start up your bitcoin investment after you might have paid other of your bills and sorted out other expenses. You can see that from this explanation, your discretionary income is the just what you need to start your investment, because Most people thinks that you need a very huge amount of money before you can be able to start bitcoin investment, without know that it’s not true, even if your discretionary income is just $10, you can use it to start your bitcoin investment and as time goes on you keep developing in the process of your investment, and build up your emergency funds.

Josefjix
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 1652
Merit: 593


Enjoy 500% bonus + 70 FS


View Profile
May 22, 2025, 07:29:31 PM
 #23

If you they dey aggressive for your Bitcoin accumulation abeg no go dey aggressive enter money way you won use to settle basic bills oo, abeg make sure say you dey only dey aggressive within your Discretionary income.
We don talk this thing many times, if you no get many streams of income, no consider buying Bitcoin for investment, if you do, you dey ruin your investment yourself.
What if shocking news happen and you have to sell the Bitcoin you buy with your discretionary money, wetin go con happen then, the thing be say, no invest in Bitcoin with only one source of income, e go worry you if you do so.


█████████████████████████▄▄▄
████████████████████████▐███▌
█████████████████████████▀▀▀
██▄▄██▄████████████████████████▄███▄
▐██████▐█▌████▌███▌▐███▐███▀▀████▌
▀▀███▌██▌▐████▌▐███
█████▌███▌██████▌
██▐██████████████████▐███▐██████▐███
█████▌████████▐██████████▌███▌██████▌
███▀▀████▀▀████▀▀▀█████▀▀███▀▀█████▀▀


▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
|
▄▄█████▄▄
▄████▀█▀████▄
███▀▀▀░▀░▀▀████
██████░░██░░▐████
██████░░░░░░▀████
██████░░███░░████
███▄▄▄░░░▄▄▄███
▀████▄█▄████▀
▀▀█████▀▀



▀▀█████▀▀



▄▄█████▄▄
▄███████████▄
███░░░░░░░░░███
████▀▀▀░░░▀▀▀████
███░▀██▄▄▄██▀░███
█████▄▄░░░▄▄█████
██████░░░██████
▀████▄▄▄████▀
▀▀█████▀▀
▀▀█████████▀▀
▄▄█████▄▄
▄█████▀█████▄
██████▀░▀██████
██████░░░░░██████
█████▄░░░░░▄█████
█████▄▀▄▄▄▀▄█████
█████▄░░░▄█████
▀█████▄█████▀
▀▀█████▀▀



▀▀█████▀▀
 
LICENSED CRYPTO
CASINO & SPORTS
████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
████
█████████████████████████████████████████████████████████
 
PLAY AND WIN
ROLLS᠆ROYCE

█████████████████████████████████████████████████████████
██████████████████████████████████████████
▄▄▄█████████████▌▐░████
▄▄█▄▄▄▄▄▄███████████████▀▀░▌▐█████
▄▄▀▀▀▄░░░░░░▐██▄▄▄▄▄▄▄░░▄▄▄▄████▄▄▀███
▄▀▀▌▄█████████▌██▌█▀▀▀█▀▐▌▐██████████████
▌█▀▌▌▌▌▌▌▌▌▌▌▌▌█▀░▄▄▄▄▄▄▀░▐▀██▀▀█████████
▐▀▀▀▌▌▌▌▌▌▌▌▌▌▌▌█▄▄▄▄▄▄▄░░░███▀█▀▄░▀█░████
▐▀▀▀█▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀▀░░░░░░░░░███▌█▐▀▄▄▀█░███
█▄▄▄▌░░░░░░░░░░▐▄▄▄▄▄▄▄▄▄░░██▄█▀█▀▄▄██████
▐▄▄▄▀███████████▌░▄▄▄▄▄▄█▌░█▄▄█░▐▀▄▄▐█▄▄██
▐▀▀▀█▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀▀▄▀▀▀▀▀▀░░░█▄▀██▀▄▀▐█████
▀█████▀█▀███▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀████░█▌█▌▀▄▀▀▀▀██
██████████████████████████████████████████
..WELCOME BONUS..
500% + 70 FS
 
Fiasem20
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 588
Merit: 170


View Profile
May 22, 2025, 07:42:20 PM
 #24

Op you try as you bring this topic come our local board.Discretionary income dey very important for the life of an investor.E get wetin dem dey call 'target' with the help of discretionary income you go fit build your portfolio to a decent amount and profit,as an investor you suppose get targeted profit wey you want for your portfolio and e go sha dey possible with the help of a discretionary income and emergency fund.Emergency fit arise anytime,so e go dey important to build up an emergency fund so that you no go tamper on your investment when you never get decent profit.Just imagine emergency case like wind pull of your roof and you don use your left over fund(discretionary income) for bitcoin investment and you no get emergency fund no way wey you no tamper your investment to fix your roof,so to avoid all this wahala e good to get emergency fund to backup your investment.
Jegileman
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 826
Merit: 307



View Profile
May 22, 2025, 09:16:05 PM
 #25

Discretionary income na that money way remain after you done pay all the necessary bills like you done pay NEPA people, you done remove money way you dey save for your next year house rent payment, children school fees if na person way done get family you done remove money for food and other basic things after you done settle all this things the money way con they remain na your Discretionary income and na the only money you suppose use buy Bitcoin if you go use money for house rent or food you go suffer and you go just go sell the Bitcoin and you no as Bitcoin they do e fit fall that time you won sell and as en fall your money too done reduce so abeg to avoid story use only your Discretionary income.

You explain well wetin this discretionary income mean and I like as how you take bring example with am for us wey we go still quickly understand as you relate am to our own standards. Bitcoin no be investment where one suppose dey feel say if them no invest into am, dem no go fit ever make am for this life, this one na lie and e dey among the misinformation wey dey go around come dey make people dey invest wen them never balance to invest or go cause more harm to their own personal lifestyles. With discretionary income, you mind go dey at ease with wetin you don invest and na to just dey watch your portfolio grow and reach the target wey you set for am to take your profits. Make your investment in bitcoin no be the second bank you go they take money from when emergency dey, Bitcoin investment dey crash with that purpose for mind.











██
██
██████
R


▀▀██████▄▄
████████████████
▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄██████▀▀
LLBIT
██████
██
██
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
██████████████
 
 TH#1 SOLANA CASINO 
██████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████▄
▀▀██████▀▀███
██▄▄▀▀▄▄████
████████████
██████████
███▀████████
▄▄█████████
████████████
████████████
████████████
████████████
█████████████
████████████▀
████████████▄
▀▀▀▀▀▀▀██████
████████████
███████████
██▄█████████
████▄███████
████████████
█░▀▀████████
▀▀██████████
█████▄█████
████▀▄▀████
▄▄▄▄▄▄▄██████
████████████▀
[
[
5,000+
GAMES
INSTANT
WITHDRAWALS
][
][
HUGE
   REWARDS   
VIP
PROGRAM
]
]
████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
████
████████████████████████████████████████████████
 
PLAY NOW
 

████████████████████████████████████████████████
████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
████
Zackz5000
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 574
Merit: 515


Better days are close


View Profile
May 23, 2025, 06:15:03 AM
Merited by Pi-network314159 (3), Proty (3), 1miau (1)
 #26

One of my friend done enter financial problem tire because en dey use money for basic needs go buy Bitcoin. If you they dey aggressive for your Bitcoin accumulation abeg no go dey aggressive enter money way you won use to settle basic bills oo, abeg make sure say you dey only dey aggressive within your Discretionary income.

Na this one be the real financial mistakes wey GehGeh dey always talk about. Anything wey make you done dey touch money wey you suppose use settle bills and arrange yourself dey invest inside Bitcoin with hopes say the market go double am or add small thing on top make you get additional money. Na problem you done dey set for yourself be that because na that particular time wey the market go start dey fall. E go belike na your village people dey do you but no be them instead na your carelessness. Money for investment no suppose be urgent money, na money wey be say you no go need. Arrange yourself well first before deciding to invest and spending too because say this one go help you dey budget your life well.
You are very correct when ever we uses money not meant for bitcoin investment it can be considered as gambling because such person will surely sell out in a very short period or when not yet time to sell because such person wasn't Investing through his discretionary income which is his leftover fund rather he chooses to invest with money meant for family up keep or important needs.

Money for bitcoin investment supposed be Money way we fit afford to loss, money way we no go dey in need of for a very long time and not money for school fees, family feeding and other important and necessary stuff.

▄▄█████████████████▄▄
▄█████████████████████▄
███▀▀█████▀▀░░▀▀███████

██▄░░▀▀░░▄▄██▄░░█████
█████░░░████████░░█████
████▌░▄░░█████▀░░██████
███▌░▐█▌░░▀▀▀▀░░▄██████
███░░▌██░░▄░░▄█████████
███▌░▀▄▀░░█▄░░█████████
████▄░░░▄███▄░░▀▀█▀▀███
██████████████▄▄░░░▄███
▀█████████████████████▀
▀▀█████████████████▀▀
..Rainbet.com..
CRYPTO CASINO & SPORTSBOOK
|
█▄█▄█▄███████▄█▄█▄█
███████████████████
███████████████████
███████████████████
█████▀█▀▀▄▄▄▀██████
█████▀▄▀████░██████
█████░██░█▀▄███████
████▄▀▀▄▄▀███████
█████████▄▀▄██
█████████████████
███████████████████
██████████████████
███████████████████
 
 $20,000 
WEEKLY RAFFLE
|



█████████
█████████ ██
▄▄█░▄░▄█▄░▄░█▄▄
▀██░▐█████▌░██▀
▄█▄░▀▀▀▀▀░▄█▄
▀▀▀█▄▄░▄▄█▀▀▀
▀█▀░▀█▀
10K
WEEKLY
RACE
100K
MONTHLY
RACE
|

██









█████
███████
███████
█▄
██████
████▄▄
█████████████▄
███████████████▄
░▄████████████████▄
▄██████████████████▄
███████████████▀████
██████████▀██████████
██████████████████
░█████████████████▀
░░▀███████████████▀
████▀▀███
███████▀▀
████████████████████   ██
 
..►PLAY...
 
████████   ██████████████
Pages: « 1 [2]  All
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!