Even at that, niaja still get serious security challenges so, e no go take long before one group go come up and see how them fit use the system course harm.
I don see where them use biogas run cooking natter before shah. It was a brief show of the steam and e no been bad shah.
If you are to follow that statement, then that means nothing go ever work for this country, because even the insecurity challenges wey we dey face for some parts of this country are all sponsored by some high-profile government officials, of which even if government adopts the use of this biowaste whereby a certain group of persons are employed to dispose this waste, na so so another set of politicians go use this method dey scam people when the time for payment reach just like our current NEPA people dey do am, wey dem go issue you bill even when you no see light..
So for anything to work wella, omo, we just need to tackle corruption first.