Bitcoin Forum
June 26, 2024, 11:00:11 AM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: « 1 [2]  All
  Print  
Author Topic: Food price in your area  (Read 256 times)
martyns
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 840
Merit: 137



View Profile WWW
February 15, 2023, 11:58:56 PM
 #21

If I dey put mouth for this matter wey dey on ground,I go talk a little  about food because when it comes to matter of food,everybody dey involved,no man fit be island for that one.Ever since them been make money dey scarce for the country,na so people wey dey sell food just raise the price of their food,but I no blame them because them dey use the eye wey dem take buy the things wey dem use cook the food take sellam.Everthing don increase price for market now.For my area,normal plate of food before na 300 hundred,but now,them liftam above 300 to 500,and people still dey chopam dey survive.Anyhow e be,we must still survive.
uche6215
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 252
Merit: 112


View Profile
February 16, 2023, 01:59:41 PM
 #22

The price of food stuffs for my area just dey very unbearable, I no just understand the reason why price of food stuffs high like say heaven won fall. I been talk say nah because of the scarcity of petrol nai make food stuffs cost like this but letter I con reason the other way round say no be because of petroleum scarcity be the issues nah the market sellers just dey use that one punish other's.
Remiscoin5
Newbie
*
Offline Offline

Activity: 28
Merit: 0


View Profile
February 19, 2023, 08:19:52 AM
 #23

Yeah that's right,it seems like food price dea increase alot ,everyone is complaining about the new money ,now the money too e scarce well well , yesterday the only money I had in my pocket was 10 naira,I went from shops to shops just to buy one center fruit chewing gum,every other person is saying it's 20 naira instead of 10 naira ,so now ten naira has no meaning again
CryptSafe
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 784
Merit: 488



View Profile
February 19, 2023, 04:52:21 PM
 #24

If I dey put mouth for this matter wey dey on ground,I go talk a little  about food because when it comes to matter of food,everybody dey involved,no man fit be island for that one.Ever since them been make money dey scarce for the country,na so people wey dey sell food just raise the price of their food,but I no blame them because them dey use the eye wey dem take buy the things wey dem use cook the food take sellam.Everthing don increase price for market now.For my area,normal plate of food before na 300 hundred,but now,them liftam above 300 to 500,and people still dey chopam dey survive.Anyhow e be,we must still survive.
My brother no be small thing o. You see this matter of food, e make sense say this topic come up here say  make we for all know how good stuff dey go for our various ama so. You see my area so e b like say na supermarket. Food price don sky rocket high than e be before. Some food price now na 5x pass as e bin dey before.  I no blame the people wey dey sell am o because then no get any option as e be say things don cost money very high plus the expenses them pay and every other things wey dem do to make sure say them get the food stuff to sell wey make them add more money ontop
 We never reason transportation price add am o. All these things added together wetin you think,? Why price of food stuff no go increase drastically.

.
SPIN

       ▄▄▄██████████▄▄▄
     ▄███████████████████▄
   ▄██████████▀▀███████████▄
   ██████████    ███████████
 ▄██████████      ▀█████████▄
▄██████████        ▀█████████▄
█████████▀▀   ▄▄    ▀▀▀███████
█████████▄▄  ████▄▄███████████
███████▀  ▀▀███▀      ▀███████
▀█████▀          ▄█▄   ▀█████▀
 ▀███▀   ▄▄▄  ▄█████▄   ▀███▀
   ██████████████████▄▄▄███
   ▀██████████████████████▀
     ▀▀████████████████▀▀
        ▀▀▀█████████▀▀▀
.
RIUM
FAST DEPOSITS
AND WITHDRAWALS
    ▄▄████████▄▄                        ▄██████▄
  ▄███████▀██████▄                    ▄██████████▄
 ██████ ▀▀ ▄ █████       ██          ▄████████████▄
████████  ▄▀▄ ▀██▀      ▄███       ▄███          ███▄
███████▄  ▀▀▀ ▄██      ▄█████▄    ████████    ███████
███████  ██▀  ▄██     ████████▄   ███▀ ▄▄▄    ▄▄▄▄▀██
█████▄▄  ▀▀▄   ██▄    ▀▀█████▀▀   █████▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███
 ██████ █ ▄ ▄█████    ▀▄▄▀▀▀▄▄▀   ████████    ██████▀
  ▀███████████████     ▀█████      ▀██████▄▄▄▄████▀▀
    ▀▀█████████▀         ███         ▀▀████████▀▀
WHEEL OF
FORTUNE
[WELCOME OFFER
     200% + 50FS
]▄███████████████████████▄
█████████████████████████
█████████████████████████
█████████████████▀▀██████
████████████▀▀▀    ██████
███████▀▀▀   ▄▀   ███████
████▄     ▄█▀     ███████
███████▄ █▀      ████████
████████▌▐       ████████
█████████ ▄██▄  █████████
███████████████▄█████████
█████████████████████████
▀███████████████████████▀

▄▀▀▀











▀▄▄▄
.
PLAY NOW
▀▀▀▄











▄▄▄▀
Obari
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 644
Merit: 465


I buy all valid country Gift cards swiftly.


View Profile WWW
February 19, 2023, 07:40:38 PM
 #25

One place wey things and cost of housing dey sharp with constant electricity with no cost na afam for oyigbo and I hear say dem don work and repair their rid so road no be issue again and since their na host community for the famous Afam power station so light na one thing wey dey gauranteed there and no single light bill all through the year.

I no fit gauranteed you for tye cost of food and clothing for there but e get one guy wey dey try for cloth prices for the Afam junction.
Nigeria no be place and no place better pass anywhere now so make you relax one place make you no go run from fry pan to fire.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBITCRYPTO
FUTURES
[
1,000x
LEVERAGE
][
.
COMPETITIVE
FEES
][
INSTANT
EXECUTION
]██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
████████████████████████████████████████████████████████
.
TRADE NOW
.
████████████████████████████████████████████████████████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
██████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████
[/center]
Cryptomiles1 (OP)
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 798
Merit: 134



View Profile
February 19, 2023, 08:14:57 PM
 #26

One place wey things and cost of housing dey sharp with constant electricity with no cost na afam for oyigbo and I hear say dem don work and repair their rid so road no be issue again and since their na host community for the famous Afam power station so light na one thing wey dey gauranteed there and no single light bill all through the year.

I no fit gauranteed you for tye cost of food and clothing for there but e get one guy wey dey try for cloth prices for the Afam junction.
Nigeria no be place and no place better pass anywhere now so make you relax one place make you no go run from fry pan to fire.

My brother no be small thing oo, that one na my fear be that because as I dey try to make life cheaper for me make i no go join the place wey go dey very hard for me. This we country no pure at all na so we dey face issues from here and there, even money to carry shop na serious problem for we country.
KupaCrypto
Member
**
Offline Offline

Activity: 308
Merit: 32


View Profile
February 19, 2023, 09:42:03 PM
 #27

Food price for here done increase,  normally na 600h for a plate but now , if you wan chop na 800h  and them no dey drag price with you, e dey fixed, even one woman for my area before dey sell food without meat or fish but recently she stopped,  she say meat done cost for market,

And if you wan pay through transfer you go add the charges,  that's charge of 200 naira wey dem go use withdraw the money , she go must see alert before she sell u food,
This policy done make people Hungry,  I know one guy wey na only 150naira bread em dey Cho daily becos of the scarcity em no fit buy food again.
Wiwo
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 1092
Merit: 726



View Profile WWW
February 19, 2023, 11:54:24 PM
 #28

There have been global food shortages since covid-19 outbreak and ever since then, things have not normalized in many countries around the world funny enough be said 9ja own situation na die because we na consume nation na him we be, and also there is nothing like price control in Nigeria the market forces always determine the price and nowadays,  price of thing done skyrocket everywhere infact for my Areaa for central North baba things no too dey smile,  and foodstuff na die ooo most especially now that the price of fuels has increased the price of things come triple and most people can no longer afford 3 Squad miles a day now food stuff na black market price me dey buy ammm for my Area so just as others done adcjces you may I add my own 2 cents.
-No relocate go anywhere because no were sexy so your area where you dey uses better pass place where you no too know like.



               ▄██▄▄                          ▄████
             ▄█▀   ▀▀▄▄                    ▄█▀▀   ▀█▄
            █▀         ▀▄                ▄█▀        █▄
           █▀   ▄█▄▄            ▄▄▄▄▄▄███▀      ▀▄   █▄
          ▄█   ▄█▀███▄▄                          █   ▀█
          █    ▀   ▀████▄   ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄        █   █▄
          █         ▀████████████████████████▄▄▄      ██
         ██        ▄██████████████████████████████▄    ▀█▄
        ▄█▀     ▄████████████▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀█████████████▄▄   ▀█▄
      ▄█▀     █████████████              ▀▀████████████▄   █▄
    ▄█▀        ▄██████████████▀▀█▄    ▄▄     █  ▀██ ▀███▄   ██
   ███▄▄     ▄███████████▀▀           ▀██▄        ▀  ▀▀     █▀
     █▀     ███████████▀                               ▄▀   ██
    █▀    ▄██████████▀                       ▄▄▄       ▀   ▄█
   █▀    ▄██████████▀           ▄▄      ▀▀████████▄         ▀██▄
  █▀    ▄███████████          ▄██▀   ▀▀█▄   ▀███████▄▄▄██▄▄   ▀██▄
 █▀     ▀▀▀▀▀▀██████         ████      ▀██▄  ▀████████   ▀▀▀    ▀█▄
▄█              ▀▀█           ████  ▄▄█▄▄███▄  ▀██████           ▀█▄
██▄▄▄▄▄                       █████  ▀▀▀▀▀▀▀▀▀   ▀████▄           ██
       ▀▀▀▀▀▄▄▄                █████▄▄▄            ▀▀▀▀▀▀        ▄██
               ▀▀▀▄▄           ▀█████████████████▄▄          ▄▀▀▀
                    ▀▀▄▄         ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀    ▀
                        ▀
.
.BETFURY..
|
         ▄▄▄▄▄████▀▄▄▄
      ▄███▀▀▀█▀▀  ▄████▄
    ▄██     ▀       ▀▀███▄
  ▄██   ▄██▄    ▄█▄   ▀████▄
 ██▀    ████▀▀▀▀▀▀█     ▀███
██▀   ▄███   ███▄▄▄█▄    ▀███
██    ███  ▄█▀▀█▀▀███     ███
██    ███▄▄██ █▄█▄ ███    ██▀
██        ▀▀█▄▄▄▄▄▄█▀     ██
██▄   ▄  ▄▄▄ ▄▄▄  ▄▄     ▄█▀
 ██▄█▀  █▄▄█ █▄  █ ▄▄   ▄██
  ███   █▄▄█ █   █▄▄█  ▄█▀
   ████▄             ▄██▀
    ▀█▀█▄▄█▄▄▄▄▄▄▄███▀
       ▀▀▀████▀▀▀▀
WIN REAL CRYPTO IN THE REAL DROP
JOIN $20,000,000 CRYPTODROP
|Join Fury Game
Get Free Crypto
BFG, USDT, BTC, ETH
|▄████████████████████████▄
██████████████████████████
████▀▀▀▀▀██████████▀▀▀████
████▄ ▀█▄ ▀██████▀  ▄█████
██████▄ ▀█▄ ▀██▀  ▄███████
████████▄ ▀█▄   ▄█████████
██████████▄ ██ ▀██████████
█████████▀   ▀█▄ ▀████████
███████▀  ▄██▄ ▀█▄ ▀██████
█████▀  ▄██████▄ ▀█▄ ▀████
████▄▄▄██████████▄▄▄▄▄████
 ████████████████████████
▄█████████████████████▄
███████████████████████
████████████████▀▀█████
███████████▀▀▀    █████
██████▀▀▀   ▄▀   ██████
███▄     ▄█▀     ██████
██████▄ █▀      ███████
███████▌▐       ███████
████████ ▄██▄  ████████
██████████████▄████████
███████████████████████
▀█████████████████████▀
...PLAY...
[/tr
Philpsticks
Jr. Member
*
Offline Offline

Activity: 44
Merit: 1


View Profile
April 15, 2023, 01:33:02 AM
 #29

Bro no be only ph o na everywhere imagine say person buy a plate of food for #1500 so to eat 3 times na #4500 then a month go be #135k kaiii how much be salary and las las na we dy do ourselves for dis country small opportunity dem don they add money to things for there own benefit I just pray make things later change for good if not e no easy.
dewilliams
Newbie
*
Offline Offline

Activity: 13
Merit: 0


View Profile
April 17, 2023, 05:50:31 PM
 #30

Greetings my people, i say make i do small comparism about food price around our country and how do you cope with the sudden increase in food and in general of all aspect of life.
How do you manage it all, seeing that in our country to have a 3 square meal is very hard and rough. And for those with families how do you all find it.

My area being ph, e rough well well and things like this na no go area especially to enter bus to the next bus-stop due to increase in fuel price.

I have think of to relocate from my area to another area in ph where food stuff will be cheap and affordable., if you know any area please drop it here, only for ph.

Make we yan
  no be for only pH na thing rough o na for everywhere o the way the price of food stuff and other things take increase for Nigeria surprised  me self o                                                 brethren they  say start from where you are use what you have and do what you can. changing of location we not help anything we should just pary for oluwa to bring better government that we change everything for the good of the country
Wolfblood200$
Jr. Member
*
Offline Offline

Activity: 86
Merit: 2


View Profile
April 19, 2023, 12:01:45 PM
 #31

The way food prices just dey increase they tire person if you cook you go need carry better money enter market if not u go dey think say your money lost person no fit cook better soup with 5k again I no were we dey go for this country..
Pages: « 1 [2]  All
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!