Bitcoin Forum
June 18, 2024, 04:08:40 PM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: [1]
  Print  
Author Topic: Why we must resolve issues diplomatically in Nigeria  (Read 75 times)
Forever101 (OP)
Member
**
Offline Offline

Activity: 344
Merit: 27

SOL.BIOKRIPT.COM

View Profile
May 01, 2023, 04:53:16 PM
 #1

The political atmosphere wey dey Nigeria dey tense pass previous years wey election b don happen for our naija. Upon say many person eye don open to do wetin right and choose who dey want, we suppose deal with the issue of tribal sentiment among us. If we fit settle this matter with sense then we go fit do wetin go make naija better. The people wey dey use our head know say na tribal and religious sentiment go win the thing, that is why dey turn shap shap to that logic.

My people of naija na one we b, abeg make we love each other, make we no kill each other because of any politician, after election them go gether sit down dey jollificate. Na hu die ihm own finish

The oga patapata of wetin I wan talk be say make we stand for truth, you are the leaders of tomorrow don turn national anthem for us even when some people hear this anthem till them dey old we never see the future wey Dem be dey talk about. My country people, make we stand gidigba for truth abeg. Naija go still better
Hyphen(-)
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 854
Merit: 728

View Profile WWW
May 01, 2023, 05:39:35 PM
 #2

My brother, all dis matter wey you de yarn na we de cause am, this tribalism and religious difference, na we de do am pass our leaders, na why dem de use our heads through that tribalism and religious difference to get wetting de want when it comes to politics.

As you talk am say make we shine our eyes, the change na from us e go start, so make we be our brother's keepers and make try de do justice to our fellow Nigerians irrespective of their ethnicity and Religion, na that time Nija go better.

.
.DuelbitsSPORTS.
▄▄▄███████▄▄▄
▄▄█████████████████▄▄
▄██████████████████████▄
██████████████████████████
███████████████████████████
██████████████████████████████
██████████████████████████████
█████████████████████████████
███████████████████████████
█████████████████████████
▀████████████████████████
▀▀███████████████████
██████████████████████████████
██
██
██
██

██
██
██
██

██
██
██
████████▄▄▄▄██▄▄▄██
███▄█▀▄▄▀███▄█████
█████████████▀▀▀██
██▀ ▀██████████████████
███▄███████████████████
███████████████████████
███████████████████████
███████████████████████
███████████████████████
███████████████████████
▀█████████████████████▀
▀▀███████████████▀▀
▀▀▀▀█▀▀▀▀
OFFICIAL EUROPEAN
BETTING PARTNER OF
ASTON VILLA FC
██
██
██
██

██
██
██
██

██
██
██
10%   CASHBACK  
          100%   MULTICHARGER  
DaNNy001
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 658
Merit: 520

Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform

View Profile WWW
May 01, 2023, 08:56:09 PM
 #3

The political atmosphere wey dey Nigeria dey tense pass previous years wey election b don happen for our naija. Upon say many person eye don open to do wetin right and choose who dey want, we suppose deal with the issue of tribal sentiment among us. If we fit settle this matter with sense then we go fit do wetin go make naija better. The people wey dey use our head know say na tribal and religious sentiment go win the thing, that is why dey turn shap shap to that logic.

My people of naija na one we b, abeg make we love each other, make we no kill each other because of any politician, after election them go gether sit down dey jollificate. Na hu die ihm own finish

The oga patapata of wetin I wan talk be say make we stand for truth, you are the leaders of tomorrow don turn national anthem for us even when some people hear this anthem till them dey old we never see the future wey Dem be dey talk about. My country people, make we stand gidigba for truth abeg. Naija go still better
My brother, all dis matter wey you de yarn na we de cause am, this tribalism and religious difference, na we de do am pass our leaders, na why dem de use our heads through that tribalism and religious difference to get wetting de want when it comes to politics.

As you talk am say make we shine our eyes, the change na from us e go start, so make we be our brother's keepers and make try de do justice to our fellow Nigerians irrespective of their ethnicity and Religion, na that time Nija go better.
My broda u yarn everything finish, as the number one wey dey for this we country nai be this differences among all Nigerians. An Igbo no go like associate with an Hausa same goes as vice versa and all other tribes are included. Our problem for naija na just for every to just dey unified and gather put hands so we go help one another because Na only then wey this country go grow as you don already talk am..

..Stake.com..   ▄████████████████████████████████████▄
   ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██  ▄████▄
   ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██  ██████
   ██ ██████████ ██      ██ ██████████ ██   ▀██▀
   ██ ██      ██ ██████  ██ ██      ██ ██    ██
   ██ ██████  ██ █████  ███ ██████  ██ ████▄ ██
   ██ █████  ███ ████  ████ █████  ███ ████████
   ██ ████  ████ ██████████ ████  ████ ████▀
   ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██
   ██            ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀            ██ 
   ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀
  ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███  ██  ██  ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
 ██████████████████████████████████████████
▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄
█  ▄▀▄             █▀▀█▀▄▄
█  █▀█             █  ▐  ▐▌
█       ▄██▄       █  ▌  █
█     ▄██████▄     █  ▌ ▐▌
█    ██████████    █ ▐  █
█   ▐██████████▌   █ ▐ ▐▌
█    ▀▀██████▀▀    █ ▌ █
█     ▄▄▄██▄▄▄     █ ▌▐▌
█                  █▐ █
█                  █▐▐▌
█                  █▐█
▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█
▄▄█████████▄▄
▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄
▄█▀       ▐█▌       ▀█▄
██         ▐█▌         ██
████▄     ▄█████▄     ▄████
████████▄███████████▄████████
███▀    █████████████    ▀███
██       ███████████       ██
▀█▄       █████████       ▄█▀
▀█▄    ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄  ▄▄▄█▀
▀███████         ███████▀
▀█████▄       ▄█████▀
▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀
..PLAY NOW..
ololajulo
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 2240
Merit: 270

SOL.BIOKRIPT.COM

View Profile
May 01, 2023, 09:13:20 PM
 #4

The ruling start am with tribal sentiment and even people for him tribe no accept am well. Na them interprete to all Nigeria say dem no want wetin he talk but the religious aspect came from opposing party. This has so much division from everyone and social media/news channels support the trajectory.  Every loser in this election can feel the blame and it is too late. Now the witches and wizard are publicly showing their support.

B.I.O.K.R.I.P.T|
  BiokriptX Fair Launch is now live in PINKSALE
|🟣 Twitter
🔵 Facebook
🟣 Telegram
Cryptomiles1
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 798
Merit: 134

View Profile
May 01, 2023, 11:00:40 PM
 #5

We don't sees ourselves as one this mentality of that Ethnic groups and religious has really spoilt the and keep the country in a dripping state where nothing progresses in this our precious and lovable country.
Until we change the changes we are crying for may not gets to us we want it. The leaders are to be blamed.
CryptoHeadlineNews
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 994
Merit: 713

View Profile WWW
May 02, 2023, 06:16:14 AM
 #6

The oga patapata of wetin I wan talk be say make we stand for truth, you are the leaders of tomorrow don turn national anthem for us even when some people hear this anthem till them dey old we never see the future wey Dem be dey talk about. My country people, make we stand gidigba for truth abeg. Naija go still better
That one na correct capping wey you just drop so my guy, because despite what, we no go ever lose hope for this contri, wey be the only contri wey we get, and as such always strive to let peace and harmony be the order of the day, despite our politician's selfish interest trying to divide and rule us, knowing truly well that if we are all united & speak one voice, all this their mago-mago they no go fit do run again, as they will be forced to do the right thing with public fund & et cetera. And likewise,  that should also be applicable here on the forum where we should always strive to let peace, love and harmony be the other of the day and encourage new comers unto this forum, that thou it's not easy to be here oh, but with time, hardwork and dedication, you too can achieve a greater height like us today.

R

▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT
  CRYPTO   
FUTURES
 1,000x 
LEVERAGE
COMPETITIVE
    FEES    
 INSTANT 
EXECUTION
.
   TRADE NOW   
Chilwell
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 602
Merit: 438

The Alliance Of Bitcointalk Translators - ENG>PID

View Profile WWW
May 02, 2023, 08:45:22 AM
 #7

My people of naija na one we b, abeg make we love each other, make we no kill each other because of any politician, after election them go gether sit down dey jollificate. Na hu die ihm own finish

My broad an beta talk be this , we be one so make we join head together make our fatherland beta policies dy come period by period so make we be careful and do let it divide us, the people when dy make us fight each they are all friends and dey dey plan our fight, dey only love themselves and their family only dey no care about us even small, so now make we open eyes well well an see good things.

R

▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT|
4,000+ GAMES
███████████████████
██████████▀▄▀▀▀████
████████▀▄▀██░░░███
██████▀▄███▄▀█▄▄▄██
███▀▀▀▀▀▀█▀▀▀▀▀▀███
██░░░░░░░░█░░░░░░██
██▄░░░░░░░█░░░░░▄██
███▄░░░░▄█▄▄▄▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
▀████████
░░▀██████
░░░░▀████
░░░░░░███
▄░░░░░███
▀█▄▄▄████
░░▀▀█████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
░░░▀▀████
██▄▄▀░███
█░░█▄░░██
░████▀▀██
█░░█▀░░██
██▀▀▄░███
░░░▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
|
██░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░██
▀█▄░▄▄░░░░░░░░░░░░▄▄░▄█▀
▄▄███░░░░░░░░░░░░░░███▄▄
▀░▀▄▀▄░░░░░▄▄░░░░░▄▀▄▀░▀
▄▄▄▄▄▀▀▄▄▀▀▄▄▄▄▄
█░▄▄▄██████▄▄▄░█
█░▀▀████████▀▀░█
█░█▀▄▄▄▄▄▄▄▄██░█
█░█▀████████░█
█░█░██████░█
▀▄▀▄███▀▄▀
▄▀▄
▀▄▄▄▄▀▄▀▄
██▀░░░░░░░░▀██
||.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
░▀▄░▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄░▄▀
███▀▄▀█████████████████▀▄▀
█████▀▄░▄▄▄▄▄███░▄▄▄▄▄▄▀
███████▀▄▀██████░█▄▄▄▄▄▄▄▄
█████████▀▄▄░███▄▄▄▄▄▄░▄▀
███████████░███████▀▄▀
███████████░██▀▄▄▄▄▀
███████████░▀▄▀
████████████▄▀
███████████
▄▄███████▄▄
▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄
▄███▀▄▄███████▄▄▀███▄
▄██▀▄█▀▀▀█████▀▀▀█▄▀██▄
▄██▄██████▀████░███▄██▄
███░████████▀██░████░███
███░████░█▄████▀░████░███
███░████░███▄████████░███
▀██▄▀███░█████▄█████▀▄██▀
▀██▄▀█▄▄▄██████▄██▀▄██▀
▀███▄▀▀███████▀▀▄███▀
▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀
▀▀███████▀▀
OFFICIAL PARTNERSHIP
FAZE CLAN
SSC NAPOLI
|
Asiska02
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 854
Merit: 681

View Profile WWW
May 02, 2023, 05:40:42 PM
 #8

The political atmosphere wey dey Nigeria dey tense pass previous years wey election b don happen for our naija. Upon say many person eye don open to do wetin right and choose who dey want, we suppose deal with the issue of tribal sentiment among us. If we fit settle this matter with sense then we go fit do wetin go make naija better. The people wey dey use our head know say na tribal and religious sentiment go win the thing, that is why dey turn shap shap to that logic.

Na only the unwise ones still remain wey never know wetin dey sup within politicians to make use of us by making us feel different to achieve their goals. Even teenagers that are not yet fully adults now understands about the political system of Nigeria and how it’s been run. We can only come together and make our country great and not allow any politicians to use our brain. Let us all embrace what we sing in our national anthem and national pledge.

Quote
The oga patapata of wetin I wan talk be say make we stand for truth, you are the leaders of tomorrow don turn national anthem for us even when some people hear this anthem till them dey old we never see the future wey Dem be dey talk about. My country people, make we stand gidigba for truth abeg. Naija go still better

It’s good as a patriotic citizen to be hopeful of a better change for your country. Your optimism can change the mindset of others who are always looking for the bad side of their nation. We can only be stronger together if we believe and work towards achieving it. No matter the circumstances my country is facing now, I’m still proud of my fatherland where I was bred.

███████████████████████████
███████▄████████████▄██████
████████▄████████▄████████
███▀█████▀▄███▄▀█████▀███
█████▀█▀▄██▀▀▀██▄▀█▀█████
███████▄███████████▄███████
███████████████████████████
███████▀███████████▀███████
████▄██▄▀██▄▄▄██▀▄██▄████
████▄████▄▀███▀▄████▄████
██▄███▀▀█▀██████▀█▀███▄███
██▀█▀████████████████▀█▀███
███████████████████████████
.
.Duelbits.
..........UNLEASH..........
THE ULTIMATE
GAMING EXPERIENCE
DUELBITS
FANTASY
SPORTS
████▄▄█████▄▄
░▄████
███████████▄
▐███
███████████████▄
███
████████████████
███
████████████████▌
███
██████████████████
████████████████▀▀▀
███████████████▌
███████████████▌
████████████████
████████████████
████████████████
████▀▀███████▀▀
.
▬▬
VS
▬▬
████▄▄▄█████▄▄▄
░▄████████████████▄
▐██████████████████▄
████████████████████
████████████████████▌
█████████████████████
███████████████████
███████████████▌
███████████████▌
████████████████
████████████████
████████████████
████▀▀███████▀▀
/// PLAY FOR  FREE  ///
WIN FOR REAL
..PLAY NOW..
Mr.right85
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 952
Merit: 667

Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform

View Profile WWW
May 02, 2023, 07:24:55 PM
 #9

Nigerians dey learn evry day, na watin dey mak some of d wrongs way dey our political system 2 stil dey persist. If u check, most of d election matter, na Court dem dey carry am go, pipo dey tak up case 4 social media, twitter, Facebook nd d rest. Where e dey weak persn na wen u go hear say, dem don resolve later out of court.
Na why u kwa no gats carry anode persn matta 4 head bt, hw e wan take l beta wthout us carrying d matter 4 head.
Still, u gats pick ur words carefully wen u dey talk sensitive talk, mak e no turn watin dem go con fuse u 4 ur sleep.

..Stake.com..   ▄████████████████████████████████████▄
   ██ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄            ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██  ▄████▄
   ██ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██████████ ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀ ██  ██████
   ██ ██████████ ██      ██ ██████████ ██   ▀██▀
   ██ ██      ██ ██████  ██ ██      ██ ██    ██
   ██ ██████  ██ █████  ███ ██████  ██ ████▄ ██
   ██ █████  ███ ████  ████ █████  ███ ████████
   ██ ████  ████ ██████████ ████  ████ ████▀
   ██ ██████████ ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄ ██████████ ██
   ██            ▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀            ██ 
   ▀█████████▀ ▄████████████▄ ▀█████████▀
  ▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄███  ██  ██  ███▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
 ██████████████████████████████████████████
▄▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▄
█  ▄▀▄             █▀▀█▀▄▄
█  █▀█             █  ▐  ▐▌
█       ▄██▄       █  ▌  █
█     ▄██████▄     █  ▌ ▐▌
█    ██████████    █ ▐  █
█   ▐██████████▌   █ ▐ ▐▌
█    ▀▀██████▀▀    █ ▌ █
█     ▄▄▄██▄▄▄     █ ▌▐▌
█                  █▐ █
█                  █▐▐▌
█                  █▐█
▀▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▀█
▄▄█████████▄▄
▄██▀▀▀▀█████▀▀▀▀██▄
▄█▀       ▐█▌       ▀█▄
██         ▐█▌         ██
████▄     ▄█████▄     ▄████
████████▄███████████▄████████
███▀    █████████████    ▀███
██       ███████████       ██
▀█▄       █████████       ▄█▀
▀█▄    ▄██▀▀▀▀▀▀▀██▄  ▄▄▄█▀
▀███████         ███████▀
▀█████▄       ▄█████▀
▀▀▀███▄▄▄███▀▀▀
..PLAY NOW..
Framelover
Member
**
Offline Offline

Activity: 130
Merit: 10

View Profile
May 06, 2023, 11:04:59 PM
 #10

Make we address the tribal and religious sentiment wey dey affect we. Make we no allow politicians to use we do dem tin. We be one people and suppose love each other. 9ja go still better if we no give up hope. As young ppl make we stand for truth and hold leaders accountable.

⬣⬣⬣⬣⬣⬣⬣⬣    ⬣⬣⬣⬣    ⬣⬣    ⬣     C O M B O     ⬣    ⬣⬣    ⬣⬣⬣⬣    ⬣⬣⬣⬣⬣⬣⬣⬣
A leading provider of scaling solutions for Web3 game developers
|      Twitter      |    Telegram    |     Discord     |     Medium     |      GitHub      |
Pages: [1]
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!