Bitcoin Forum
June 15, 2024, 03:50:37 AM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: « 1 [2]  All
  Print  
Author Topic: what can ordinary man do  (Read 244 times)
Onyeeze
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 546
Merit: 171



View Profile
September 23, 2023, 05:31:03 PM
 #21

I be think say by now those guys wey kill the police officer would have brought for book of justice, the thing be say as public servant we be we don't need to show ourselves knowing that bad eye dey for us and our work, fit be say the death of the police wey be D.P.O Bako fit be a conspiracy from his station and executed with cultist gang, because that police command wey be bako suppose dey alive because is the head controlling the others, at least before bullet suppose reach him as head of division many people suppose protect him. For wetin op dey talk we need to be careful for our environment because of all this cultism wahala all the state

Pages: « 1 [2]  All
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!