Bitcoin Forum
May 28, 2024, 02:24:02 AM *
News: Latest Bitcoin Core release: 27.0 [Torrent]
 
   Home   Help Search Login Register More  
Poll
Question: OFF TOPIC THREAD,  your suggestions.
Yes there should be an off topic thread - 0 (0%)
No, no off topic thread - 0 (0%)
Yes and this thread should be used as off topic thread - 0 (0%)
No, a new thread should be created for off topic. - 0 (0%)
Total Voters: 0

Pages: [1]
  Print  
Author Topic: [OFF TOPIC THREAD] just a suggestion.  (Read 105 times)
This is a self-moderated topic. If you do not want to be moderated by the person who started this topic, create a new topic.
Hatchy (OP)
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 420
Merit: 480


The Alliance Of Bitcointalk Translators - ENG>PID


View Profile
October 17, 2023, 03:47:27 AM
 #1

My country people, una well down o. Grin I go just dey straight forward with this post. this one na about the issue wey don dey our local board recently, this one na about the issue of members of our local board, creating low quality content they wey somehow no make any sense at all. this one come be like say Dem dey spam our local board, just to take fish for merit.

As oga Igebotz be don talk am here, even many of us go still don notice am and this one na true talk e talk.
Quote from: Igebotz link=topic=5357434.msg62981938#msg62981938
una don finally turn the local board to Facebook.

The rate wey many off topic threads come take dey our local board now, e just come too much. person no fit find better thread talk put for local board again. As of September, I no too notice the matter, because them no too cast. but since the beginning of October, I don dey see many post, wey fit the off topic Wella. As we all know say e never too tay, wey Dem give us our local board and all of us dey play our part to make sure say the local board dey active. And if una check, una go see say we dey amongst the most active local boards for the forum.


That one na normal as we no Sabi carry last. but to keep our local board active, make we no come dey forget say here na Bitcointalk, no be FACEBOOK, TWITTER,TIKTOK.the website original supposed dey about matter wey concern Bitcoin, cryptocurrency, economy and many more thing wey concern money matter.

when I observe other local board them, I come see say Dem too don get sub boards to take discuss other issues. their normal board jus dey for Bitcoin and cryptocurrencies alone. But for we board, we never get any child board at all and many other request wey don de ground but Dem Admins Dem never still grant us any. the OFF TOPIC board, na one board for now, wey I think say go clear if we get for now, but I no know how possible, e dey wey Dem go fit grant us this request. so I wan ask our oga them wey be senior men for we local board, make Dem still try as na only Dem know how to take run the matter.
if you check these topics


una go see say, them no fit anywhere but off topics and e no go sharp make we just dey spam board with all these kind low quality post maybe in hopes of earning merits.this one no be only newbies dey run am, but even higher members still dey do this matter.

This na why I bring this small suggestion, I no know if e make any sense since I'm not sure I'm in any position to make such suggestion, but I want make our people dem use one thread for now take dey post off topics, just like the ones wey I list for up. for now, we go just try dey discuss off topic matter for the thread, then leave main board with topics like
BITCOIN, CRYPTOCURRENCY, ECONOMY, POLITICS, MARKET AND ALL OTHER THREAD WEY FIT HELP PEOPLE FOR wey dey local board, navigate the forum Wella.
this one na just my suggestions Sha, and I go like make we come together help our selves for now put head together talk for this matter. if majority agree with the idea, then make one of our oga Dem create the thread and As e go make sense Wella. Lastly, I go like make una still talk if we go just use this thread as the OFF TOPIC THREAD, instead of creating a new one.

(abeg no unessesary comment for this thread. if you no get watin to talk)

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT|
4,000+ GAMES
███████████████████
██████████▀▄▀▀▀████
████████▀▄▀██░░░███
██████▀▄███▄▀█▄▄▄██
███▀▀▀▀▀▀█▀▀▀▀▀▀███
██░░░░░░░░█░░░░░░██
██▄░░░░░░░█░░░░░▄██
███▄░░░░▄█▄▄▄▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
▀████████
░░▀██████
░░░░▀████
░░░░░░███
▄░░░░░███
▀█▄▄▄████
░░▀▀█████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
█████████
░░░▀▀████
██▄▄▀░███
█░░█▄░░██
░████▀▀██
█░░█▀░░██
██▀▀▄░███
░░░▄▄████
▀▀▀▀▀▀▀▀▀
|
██░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░░██
▀█▄░▄▄░░░░░░░░░░░░▄▄░▄█▀
▄▄███░░░░░░░░░░░░░░███▄▄
▀░▀▄▀▄░░░░░▄▄░░░░░▄▀▄▀░▀
▄▄▄▄▄▀▀▄▄▀▀▄▄▄▄▄
█░▄▄▄██████▄▄▄░█
█░▀▀████████▀▀░█
█░█▀▄▄▄▄▄▄▄▄██░█
█░█▀████████░█
█░█░██████░█
▀▄▀▄███▀▄▀
▄▀▄
▀▄▄▄▄▀▄▀▄
██▀░░░░░░░░▀██
||.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
░▀▄░▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄░▄▀
███▀▄▀█████████████████▀▄▀
█████▀▄░▄▄▄▄▄███░▄▄▄▄▄▄▀
███████▀▄▀██████░█▄▄▄▄▄▄▄▄
█████████▀▄▄░███▄▄▄▄▄▄░▄▀
███████████░███████▀▄▀
███████████░██▀▄▄▄▄▀
███████████░▀▄▀
████████████▄▀
███████████
▄▄███████▄▄
▄████▀▀▀▀▀▀▀████▄
▄███▀▄▄███████▄▄▀███▄
▄██▀▄█▀▀▀█████▀▀▀█▄▀██▄
▄██▄██████▀████░███▄██▄
███░████████▀██░████░███
███░████░█▄████▀░████░███
███░████░███▄████████░███
▀██▄▀███░█████▄█████▀▄██▀
▀██▄▀█▄▄▄██████▄██▀▄██▀
▀███▄▀▀███████▀▀▄███▀
▀████▄▄▄▄▄▄▄████▀
▀▀███████▀▀
OFFICIAL PARTNERSHIP
FAZE CLAN
SSC NAPOLI
|
Mia Chloe
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 350
Merit: 513


Math + Code = Blockchain 😁


View Profile
October 17, 2023, 08:40:05 PM
 #2

Nice of you to create this post op.I understand your aim of wanting to organize our local board however there are a couple of things you need to take note of;

1. This is a local board so an off topic thread would not be very necessary ( based on say na we we de dis forum). Other boards having off topic doesn't make it a must for us to have one also.
2.These so called off topic posts is like a form news to some of us  here ( I don enter here many time see better better gist way no relate to Bitcoin but Dem still make sense)
3.keeping off topic posts in a particular thread will kind of hinder noticing recent posts or gists.
4. Lastly If this was a grave importance to the board I believe a legendary member or rather a moderator would have come up with this idea.

▄▄███████▄▄
▄██████████████▄
▄██████████████████▄
▄████▀▀▀▀███▀▀▀▀█████▄
▄█████████████▄█▀████▄
███████████▄███████████
██████████▄█▀███████████
██████████▀████████████
▀█████▄█▀█████████████▀
▀████▄▄▄▄███▄▄▄▄████▀
▀██████████████████▀
▀███████████████▀
▀▀███████▀▀
MΞTAWIN  THE FIRST WEB3 CASINO██████
██
██
██
██
██
██
██

██

██

██

██

██████
.
 PLAY NOW 
██████
██
██
██
██
██
██
██

██

██

██

██

██████
Majestic-milf
Hero Member
*****
Offline Offline

Activity: 812
Merit: 596



View Profile
October 24, 2023, 07:13:18 AM
 #3


4. Lastly If this was a grave importance to the board I believe a legendary member or rather a moderator would have come up with this idea.
You make valid points for the others you but I say make I talk about this one. Nah true say having an off topic board no dey necessary because as you point out, some posts being made no consan Bitcoin but them still dey and even dey thrive but I no think say nah only senior members sopoz think up these kinds suggestions else e go make am look like restriction of thought.
 If you get idea and bring am up, nobody go kick you say you make, highest thing nah say these big ogas go help table the matter to the right authority.
Some of the posts wey dey here no dey related to Bitcoin and I no see how e wan dey of use to us for the forum but e still dey and I dey ask why dem never delete or lock those threads as e dey make the forum look littered.

R


▀▀▀▀▀▀▀██████▄▄
████████████████
▀▀▀▀█████▀▀▀█████
████████▌███▐████
▄▄▄▄█████▄▄▄█████
████████████████
▄▄▄▄▄▄▄██████▀▀
LLBIT
  CRYPTO   
FUTURES
 1,000x 
LEVERAGE
COMPETITIVE
    FEES    
 INSTANT 
EXECUTION
.
   TRADE NOW   
Samlucky O
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 294
Merit: 252


The great city of God 🔥


View Profile WWW
October 24, 2023, 08:20:07 AM
Last edit: October 24, 2023, 08:31:48 AM by Samlucky O
 #4

My country people, una well down o. Grin I go just dey straight forward with this post. this one na about the issue wey don dey our local board recently, this one na about the issue of members of our local board, creating low quality content they wey somehow no make any sense at all. this one come be like say Dem dey spam our local board, just to take fish for merit.

As oga Igebotz be don talk am here, even many of us go still don notice am and this one na true talk e talk.
Quote from: Igebotz link=topic=5357434.msg62981938#msg62981938
una don finally turn the local board to Facebook.

The rate wey many off topic threads come take dey our local board now, e just come too much. person no fit find better thread talk put for local board again. As of September, I no too notice the matter, because them no too cast. but since the beginning of October, I don dey see many post, wey fit the off topic Wella. As we all know say e never too tay, wey Dem give us our local board and all of us dey play our part to make sure say the local board dey active. And if una check, una go see say we dey amongst the most active local boards for the forum.

That one na normal as we no Sabi carry last. but to keep our local board active, make we no come dey forget say here na Bitcointalk, no be FACEBOOK, TWITTER,TIKTOK.the website original supposed dey about matter wey concern Bitcoin, cryptocurrency, economy and many more thing wey concern money matter.

Op this your thread dey related to one wey @forever101 post so na this be my reply in response to this thread 👇

Op every thing you talk for here naso e be. Me personally na victim of that thread but when I reason wetting I post say e no make sense I wan delete but no way rather I lock the thread. As we all dey here we dey learn everyday. If you check the group we dey coordinate ourselves even say moderator no Dey. For example if you post already existing thread and somebody comment say the thread Dey active or say na off topic you go see say that person go lock the thread that is a sign of say we dey take correction.

If you check the forum now you go see say many Facebook topic don reduce after that thread. And any post wey no make sense people no dey comment am again. If you post no body comment on am, you already done know say wetting you post no make sense. Most of the Bitcoin topics wey don past before, people don dey go comment on am and in go come out for top Post. And people go emphasis am. Just like the way ona talk every body no be the same we from different places and so our atitudes dey show for our body. But make we take that as an advantage to correct ourselves. Sometimes people no dey no wetting Dem dey do until you tell them. But I believe with everything wey I talk for here say people don dey change.

when I observe other local board them, I come see say Dem too don get sub boards to take discuss other issues. their normal board jus dey for Bitcoin and cryptocurrencies alone. But for we board, we never get any child board at all and many other request wey don de ground but Dem Admins Dem never still grant us any. the OFF TOPIC board, na one board for now, wey I think say go clear if we get for now, but I no know how possible, e dey wey Dem go fit grant us this request. so I wan ask our oga them wey be senior men for we local board, make Dem still try as na only Dem know how to take run the matter.
if you check these topics

Na something dey bring out matter. If you check out very well for those places wey you dey point hand, you go observe say maybe na this kind offer topics Dem wey you dey talk, wey make them bring other sub boards. So na gradual process be that. Even if you talk from now till tomorrow if no moderator or say them no creat other sub boards ego just dey continue.

Any place wey no get leader or rules wey dey guid them, Dem dey behave lawless.
So to me since e be say dem never create Sub board, I think say them for creat thread of rules and regulations com pint am for top sothat anybody wey introduce himself here go see the modules operandi of this group. I think that one for better.


una go see say, them no fit anywhere but off topics and e no go sharp make we just dey spam board with all these kind low quality post maybe in hopes of earning merits.this one no be only newbies dey run am, but even higher members still dey do this matter.

This na why I bring this small suggestion, I no know if e make any sense since I'm not sure I'm in any position to make such suggestion, but I want make our people dem use one thread for now take dey post off topics, just like the ones wey I list for up. for now, we go just try dey discuss off topic matter for the thread, then leave main board with topics like
BITCOIN, CRYPTOCURRENCY, ECONOMY, POLITICS, MARKET AND ALL OTHER THREAD WEY FIT HELP PEOPLE FOR wey dey local board, navigate the forum Wella.
this one na just my suggestions Sha, and I go like make we come together help our selves for now put head together talk for this matter. if majority agree with the idea, then make one of our oga Dem create the thread and As e go make sense Wella. Lastly, I go like make una still talk if we go just use this thread as the OFF TOPIC THREAD, instead of creating a new one.

(abeg no unessesary comment for this thread. if you no get watin to talk)


One funny truth be say some of this thread wey you see as not useful, some people dey interested and even get merits from am.

███████████████████████████████▀▀▀▀
███████████████████████████████
█████████▀▀▀▀▀█▀█▀▀▀▀▀█████████
███▄▀▀▀   ▄▄▄▄   ▄▄▄▄   ▀▀▀▄███
███████▀▀▀████▌ ▐████▀▀▀███████
█████▀███▀█▀██▌ ▐██▀█▀███▀█████
███████▀▄▀▄███▌ ▐███▄▀▄▀███████
█████▄██▄██▄██   ██▄██▄██▄█████
███████▄▄▄████   ████▄▄▄███████
██████████▀▀▀▀   ▀▀▀▀██████████
██████████▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄██████████
███████████████████████████████
███████████████████████████████▄▄▄▄
▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀▀
.
TRUST DICE
.
▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄▄
▀▀▀█











▄▄▄█
█▀▀▀











█▄▄▄
#1 RATED CRYPTO
CASINO IN THE WORLD
██ ██ ██ ██ █Trustpilot
▀▀▀█











▄▄▄█
▄█████████████████████████████
██████████████████▀▀█████▀▀████
█████████████████▀█████████▀███
██████████████████████████████
███████████████████████████▄███
█████████████████████████▄▄████
███████████████████████████████
█████████████░░░███████████████
███████████░░░█████████████████
█████████░░████████████████████
█████░░░██████████████████████
███░░█████████████████████████
▀░░░█████████████████████████▀
█▀▀▀











█▄▄▄
▀▀▀█











▄▄▄█
DubemIfedigbo001
Sr. Member
****
Online Online

Activity: 308
Merit: 253


Let love lead


View Profile WWW
October 25, 2023, 06:50:10 AM
 #5

4. Lastly If this was a grave importance to the board I believe a legendary member or rather a moderator would have come up with this idea.
Senior members no be God wey know everything, them still be human beings like us and no be every time you go dey expect them to talk something before its termed necessary. OP here made a very important point here as limiting what is posted on our main board to important things will increase our board reputation and even go help us get moderator very soon cos them go see say we dey package ourselves wella. Separation of concerns na very important thing, if you wan visit real topics, you come main board, if you wan visit other topic, you go off topic thread or board. I don go other boards see even say them get child boards of their main board. Its high time we let's the forum community know we're matured enough and organized to handle things and have a moderator to further  boost the presence and recognition of this our naija board. Abeg OP, you've my support on this Cool

Pages: [1]
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!