Help me delete this dumb post buddy!
Meaning what? I don see say na you get Nigeria local board I no no wether you be moderator, please if you see my post offensive you pass or you DM me rather than calling my post a domb post. How are you sure you are a good poster because if you dey so good as you speak your activities show say no be today you dey here by now you for don rank up. You dey even dey talk dey say you go report me to igebotz ,how many post I don do wey dey offensive you think say na everything person dey talk for this life dey make sence? Do you really know what is shitposting? If you report my ACC dem come give am wetting you want them chears to you 👏.
I go lock this thread no be because of you. But if you see my post say E no dey make sense to you then put me for your ignore list because you don dey attack me some days back