Topic translated in Pidgin :
[Userscript] way go help u Auto-Save ur posts go draftsOriginal Topic: [Userscript] Auto-Save your posts to draftsAuthor: TryNinja
As libert19 motivate me wit him
suggestion, I con write small script way de save post way u de type 4 forum go draft by e sef afta every small small time. And u go fit customize am to d time way u want.
E get one time like dat way I de write one post way large but e no 2 large like dat, I con go mistake click F5 , I con lost everything way I don write. Dis script go help pipo make Dem no go make dat kind bad mistake.
To take do d Installation: https://greasyfork.org/en/scripts/484095-auto-save-draft-for-bitcointalk-org U go Edit d
INTERVAL_SECONDS variable way de up wit d numba of seconds way u want make d script go dey save watin u de type join ur draft 4 forum by default e de set 4 "60 seconds". And if change no de d post way u de type, since d last time wen d script tay save draft and even wen u de press " preview" button, e go jump d save process.
P.S: "Drafts de save anytime way u preview or u post topic, post or PM sef. And draft de save reach 100 . Draft de delete afta 7 days."
[/quote]