For me it is stupidity to bite the hand that feed you. Fighting someone who made you rise to the Pinnacle for no just cause is unwise. It is always said that don't break the ladder that you used to climb up, for it will be useful when you are climbing down. But let's not mistake loyalty for stupidity. Being loyal to your mentor doesn't mean that you are stupid. This doesn't mean that when your mentor say you should do something that's not morally unacceptable that you should go ahead and do it. This is were challenges comes up. You should be bold enough to say sir, this is morally wrong I can't do this, but mind you, your words should be carefully chosen. If he feels offended so be it, but don't abuse your master publicly no matter the difference between you two.
You dey right for wetin u just talk so, but make we also know say overtaking is allow o, e get some masters wey no dey allow their servants to pass them, dey just want them to just dey dey under dem, even wen their servants dey very loyal, dey serve them very well but yet if dey see say dey won outshine dem, dey go do everything to stop their glory from shining. So if na me, anybody wey no want mk I rise even if na them show me the road or make me dey wer I dey today and I no do dem anything but dem dey to block my success, dem go die, since i no offend dem but no mean we go dey misbehave if our masters dey do somehow for us, some dey just watch us to see how patient we dey, so mk we too dey very mindful of ourselves, because wetin dey really kill us now be say we too dey greedy and selfish because we won dey like our oga dem, nobody won be boy or servants, which e no make sense, we go start from somewhere before we go make am.