Bitcoin Forum
June 19, 2024, 05:37:00 AM *
News: Voting for pizza day contest
 
   Home   Help Search Login Register More  
Pages: « 1 [2]  All
  Print  
Author Topic: A very good speech concerning Cryptocurrency.  (Read 290 times)
MainIbem
Sr. Member
****
Online Online

Activity: 1386
Merit: 400


Defend Bitcoin and its PoW: bitcoincleanup.com


View Profile
May 08, 2024, 09:22:26 PM
 #21

The thing be say we have reasonable politicians in the midst of all the useless ones we have in the office. I see her somehow young and this might be why she understands what crypto is and advising her fellow house members to look for  ways to benefits from it instead of banning it. The Nigerian government are just not being considerate, dem no dey see say the country no easy so abi dem wan make we dey beg dem to chop from morning to night, this one way we dun use dey see front dem no want make we enjoy am. The government no know wetin dem go focus attention on because there are many ways to fight the Naira devaluation wey dey happen so and strengthen the economy of the nation wey no go involve attacking cryptocurrency.

 I agree with you boss man, I happy say we still get reasonable politicians for this country and that woman na prove to that. From her speech she done show say she dey learned and get good understanding about Cryptocurrency and how eh fit help improve the economy of the country. Most of those old men done see say the youths they make lots of progress and dey improve their businesses with the help of Cryptocurrency, them no just want  youths to progress for this country cause them feel say na threate to their government. On a normal the thing wey that woman talk make a lot of sense and a reasonable Sen President suppose give listening ears to that speech for the betterment of this country but for the fact say she dey minority party I no think say those old men go take am seriously, and because of their selfish interests too. That's why them they use CBN to set regulations wey go devalue our currency so them fit hoard more dollars instead of to help build our economy, i blame the CBN Governor sha.

▄▄▄███████▄▄▄
▄█████████████████▄▄
▄██
█████████▀██▀████████
████████▀
░░░░▀░░██████████
███████████▌░░▄▄▄░░░▀████████
███████
█████░░░███▌░░░█████████
███
████████░░░░░░░░░░▄█████████
█████████▀░░░▄████░░░░█████████
███
████▄▄░░░░▀▀▀░░░░▄████████
█████
███▌▄█░░▄▄▄▄█████████
▀████
██████▄██
██████████▀
▀▀█████████████████▀▀
▀▀▀███████▀▀
.
BitcoinCleanUp.com


















































████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████
.
.
████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████
███████████████████████████████████████
███████████████████████████████
███████████████████████████████
███████▀█████████▀▀▀▀█▀████████
███████▌░▀▀████▀░░░░░░░▄███████
███████▀░░░░░░░░░░░░░░▐████████
████████▄░░░░░░░░░░░░░█████████
████████▄░░░░░░░░░░░▄██████████
███████▀▀▀░░░░░░░▄▄████████████
█████████▄▄▄▄▄▄████████████████
███████████████████████████████
███████████████████████████████
███████████████████████████████████████
████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████
.
#EndTheFUD
.

████████████████████████████████████████████████████████████████████████████████
██████████
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██
██████████
Princess Leah (OP)
Member
**
Offline Offline

Activity: 88
Merit: 14


View Profile
May 09, 2024, 12:15:17 PM
 #22


Omo that your last statement really got to me because I never really check and look at the whole thing from that angle and that's why am marvel to the fact you dropped, I don't know how true this is but it's seem like exactly what the Nigerian government can do because they themselves are the major user of the dollar and now they have pinned everything on the poor image of binance and all CEX and crypto at large.
Yes they're the major users of dollar and are trying to manipulate people into believing those exchanges are at fault, so everyone would think the cryptocurrency is crumbling our economy but that's not true, only the ignorant people who have no idea about Cryptocurrency would believe such. Our government is bad and I won't think twice before I believe they're the ones manipulating it all.

 For instance during the previous election when the former CBN governor made Naira scares before the election to avoid vote buying some politicians seeked another alternatives and started distributing dollars to selfish citizens and Inec officials, that alone is capable of devaluation of Naira against dollar. But yet none would be held to give account for that

 What they're forgetting is that no government would last forever, their own tenure would pass and a new government would come in, we might suffer this for a while but it won't last forever. One thing I love about Nigerian youths is that we'll always make a way for survival and I just hope the new government would be Crypto friendly and appoint sensible officials especially in the financial and economic sectors.
sokani
Sr. Member
****
Offline Offline

Activity: 560
Merit: 440


View Profile WWW
May 09, 2024, 01:23:23 PM
Last edit: May 09, 2024, 04:10:08 PM by sokani
 #23

~
I dey happy say atleast we get one person wey get sense for the house. Awa politicians dem fail to understand say di world don evolve, boys dey do remote jobs and virtual currencies na how many of dem dey take receive payment. With di way di country dey, if person stop dis kind hustle, how man pikin want tell survive because job no dey. Just as di woman talk, dem no fit kill wetin dem no create, rather di only thing wey dem fit do, na to try regulate am.

E get businessess self wey dem go kill before e start, there are many businesses wey for find their way into the economy but as the government dey attack the industry dem dun they chase away the business already. Na the negative treatment wey the government been given the industry from day one na wetin hold back the growth of cryptocurrency for the country now they wan add this one wey go just kill everything crypto for the country.

You dey mind dem. Many crypto startups wey suppose come Nigeria because say na we be di second top crypto nation by users for world, bin run go Ghana and South Africa because how hostile di past administration bin dey towards cryptocurrency. Awa government na enemy of progress and dem want to be lagging behind while the world is moving forward.
Fiasem20
Member
**
Offline Offline

Activity: 182
Merit: 31

#SWGT PRE-SALE IS LIVE


View Profile
May 09, 2024, 08:19:02 PM
 #24

Nigeria mata and crypto don tire me sef,I no really know wetin dey worry dis our government officials and CBN.The lady is just been truthful,she know how cryptocurrency don help the youths.Now my question be say na cyptrocurrency dey cause Naira devaluation?
Currently CBN don give Fintech banks the go ahead to ban any user account wey use promote crypto transactions.CBN and the government no just like the fact say the youths dey use cyptrocurrency dey help themselves.I like the fact say the lady speak sense into their head,the part I grabbed and love most in her speech na when she tell dem say as no be the government invent crypto dem no go fit end am,so dem just dey fight fight wey no go anywhere.Dem fit just manage the use of cryptocurrency to reduce illicit act by internet fraudsters nothing more.

SWG.ioPre-Sale is LIVE at $0.15
║ 〘 Available On BINANCE 〙•〘 FIRST LISTING CONFIRMED 〙•〘 ✅ Certik Audited 〙 ║
╙ ›››››››››››››››››››››››››››››› BUY NOW ‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹‹ ╜
Belarge
Member
**
Online Online

Activity: 448
Merit: 95

Eloncoin.org - Mars, here we come!


View Profile
May 09, 2024, 10:54:42 PM
 #25

The thing be say we have reasonable politicians in the midst of all the useless ones we have in the office. I see her somehow young and this might be why she understands what crypto is and advising her fellow house members to look for  ways to benefits from it instead of banning it. The Nigerian government are just not being considerate, dem no dey see say the country no easy so abi dem wan make we dey beg dem to chop from morning to night, this one way we dun use dey see front dem no want make we enjoy am. The government no know wetin dem go focus attention on because there are many ways to fight the Naira devaluation wey dey happen so and strengthen the economy of the nation wey no go involve attacking cryptocurrency.

We have greedy leaders who have no time to settled down and tackle the problem but becomes more concerned when it involves money for their selfish interest. The Nigeria government wouldn't settle for anything other than watching their bank accounts been pocketed with huge figures coming from money for country's budgets. We just always strive for greatness and not minding the current phase of the country's economy. The country no be am again, e dey worst when new government take over. I was thinking that the current president of Nigeria, Ahmed Bola Tinubu would push efforts to save the country.

ElonCoin.org    ElonCoin.org    ElonCoin.org     ElonCoin.org     ElonCoin.org    ElonCoin.org    ElonCoin.org
●          Mars, here we come!          ●
██ ████ ███ ██ ████ ███ ██   Join Discord   ██ ███ ████ ██ ███ ████ ██
Stepstowealth
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 518
Merit: 152



View Profile
May 09, 2024, 11:27:08 PM
Merited by Smartvirus (2)
 #26

"Mr president there's really not too much to say about this. We didn't creat Cryptocurrency, and so we cannot kill it, and we cannot also refuse to ensure that it works for us.
If there are more of this kind of presence in the government then we would get to see lesser decisions made from a position of bad information or bias. Our government's efforts to frustrate the efforts of the youths and others using crypto currency is totally not commendable but what can we say because we actually know say dem get their reasons for their yeye character. This senator, is an example of someone that does their own personal research and not an example of those who they rely on the research of others without trying to find out their own. She deserves to be the Senate President for just the singular action to me.

███████ ███████        R O L L B I T               CRYPTO'S MOST INNOVATIVE CASINO               [ PLAY NOW ]        ███████ ███████
//     WHITEPAPER     //          R L B          //     RLB LOTTERY     //
███████ ███████      |       Twitter       |        ►   S P O R T S B O O K   |   [ N E W ]  C L A N S   ◄        |      Discord      |      ███████ ███████
Cryptomultiplier
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 812
Merit: 193


Eloncoin.org - Mars, here we come!


View Profile WWW
May 10, 2024, 06:25:36 AM
 #27

Nigeria mata and crypto don tire me sef,I no really know wetin dey worry dis our government officials and CBN.The lady is just been truthful,she know how cryptocurrency don help the youths.Now my question be say na cyptrocurrency dey cause Naira devaluation?
Currently CBN don give Fintech banks the go ahead to ban any user account wey use promote crypto transactions.CBN and the government no just like the fact say the youths dey use cyptrocurrency dey help themselves.I like the fact say the lady speak sense into their head,the part I grabbed and love most in her speech na when she tell dem say as no be the government invent crypto dem no go fit end am,so dem just dey fight fight wey no go anywhere.Dem fit just manage the use of cryptocurrency to reduce illicit act by internet fraudsters nothing more.
Speaking very frankly, the senator used the right words to buttress the point of which is that, cryptocurrency wasn't invented by the government, it is foreign and is still gaining adoption and it has helped international traders, merchants and investors do their business peacefully without much commercial Banks palava and fees that can choke.
All the government should be focused on is to regulate it. That is regulate Crypto currency activities in the country,  so as to give cyber criminals, money launderers, fraudsters a very tough time with while using the Blockchain network and decentralized platforms.
They can also try to encourage developers and coders create more jobs by allowing an enabling environment and in such way, they help improve the micro and macro economies of both individual citizens and the country in general.

Dailyscript
Full Member
***
Offline Offline

Activity: 210
Merit: 125



View Profile
May 10, 2024, 08:00:06 AM
 #28

Her response was unique, clear and precise. When i watched that video i smiled because i felt the men are the gender that quickly adopt to new  technology advancement regardless of the age. But now i understand, perhaps i thought wrong, no gender should be underestimated. The female speaker had more to say but she decided to make it brief, because explaining everything wont change anything. The internet is there for the president to do their own researches and why dont they do n presentations in their senate meetings.

Fuck Nigerian is backward. What they needed in that senate meeting was a proper analytical presentation showing the number of Nigerians that their means of income are bound to cryptocurrency. And also show how it has help improved development in the country, providing business, work for the unemployed. Crimes have reduced and so many corrupt practices too which is because of how the youth have engaged into the internet space instead if being hoodlums on the street.

Pages: « 1 [2]  All
  Print  
 
Jump to:  

Powered by MySQL Powered by PHP Powered by SMF 1.1.19 | SMF © 2006-2009, Simple Machines Valid XHTML 1.0! Valid CSS!